text
stringlengths
21
14k
People wey dey live inside poverty and wey dia area dirty na im dey suffer am pass.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ethiopia Minister of Water, Irrigation and Energy, Seleshi Bekele afta tok-tok for Addis Ababa, Ethiopia, on January 9, 2020 say dem wan start dey fill di dam by July.
Meanwhile Peter Obi don beg pipo make dem stop to dey attack Mbaka unto wetin im tok for Sunday.
Ridiculous double standards.— Sam (@SamJ_RFC) July 25, 2018 End of Twitter post, 2 Di para no stop her fans at all as dem many of dem plus her fellow celebs reach out to show her love.
E encourage young pipo wey no get handwork weda graduate or not to use dia brain tink out wetin dem fit use dia hand do instead of to dey wait for white collar jobs.
Buhari go travel go on Thursday 16 May and return back to im kontri on Tuesday 21 May, according to official statement from Nigerian goment.
Mr Samson dey sell sewing machine for Lokoja metropolis and bin dey go drop im pikin dem for Baptist Group of Schools around Ganaja junction for inside town.
Skip Instagram post, 1 #SNL Surprise!
"Dia death while dem dey for police cell, dey send bad message about di way di authorities dey use force to overpower pipo wey no support dem."
Sex: How to enjoy kerewa wit condom
In fact, dem create space wey dem call "Artist Gallery" so dat people wey fit draw go come showcase demselves.
Another thing we de for inside dis tori Xenophobic attack: 'Let my pipo go'- President Buhari to South Africa10th September 2019 Xenophobia: Goment go epp Nigerians wey dey return from South Africa with 'shikini' moni11th September 2019 Xenophobia in South Africa: Wetin mean, how e take start3rd September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Cameroon goment wanda why France no give enough protection for dia embassies abroad, promise for punish de pipo weh den get hand for de tins weh den spoil for embassy.
"Go back to her life before OneCoin.
Di court say na Peter Obi win di state govenorship election wey dem do for 2003.
Di guideline suppose start for 1st of June 2019.
Time and time again, sitting govnors don fail to gain support of dia parties to contest primary election in order to contest re-election as e just happen for Edo State, south south Nigeria.
Two buildings collapse, trees and electric poles fall as heavy rain hama Lagos Dem rescue seven pipo from di uncompleted building wey collapse for Ibadan Di George Udoh family wey dey live inside di building dey accuse goment officials say dem worse dia mata wen dem come demolish di remaining building ontop all dia property.
arcelona dream to go unbeaten don end as Levante nack dem 5-4 14 May 2018 Wia dis foto come from, Biel Alino Wetin we call dis foto, Suarez score late penalty but e no dey enough Barcelona dream say dem go go di whole La Liga season unbeaten end for dia second to last game, as Levante nack dem5-4.
There is a difference with being scared and being wise.— Senator Dino Melaye (@dino_melaye) January 1, 2019 End of Twitter post, 2 Di senator also record video to wish pipo happy New Year ontop Instagram.
First of all, remember say na "group chat" so e no follow if you dey do chat wit just one pesin.
If you get question go information desk, dia dem go tell you wetin you suppose know.
Orange, oda fruits & vegetable dey boost immune system
Photographer don win fight for 'monkey selfie'
2016: Dem crush one 18 year old migrant wen e jump di under side of lorry for Banbury, Oxfordshire.
Wia dis foto come from, AFP Dis police drama start wen one businessman, Immanuel Ibe-Anyanwu go Zenith Bank for Ago-Palace Way, Okota for im bank runs wen some SARS men shake am down for contraband.
The hijab to a muslim lady is part of her cloth.
Imo state own too go tie rapper APC don clear Senator Hope Uzodinma, Prince Eze Madumer, Jude Ejiogu, Barr.
But... di way still far7th September 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 As eviction night di kam for Saturday, see de housemates weh deh nominate for eviction.
How we fit stand against rape culture include: • Create culture of consent E dey important to ask for consent every time.
FUTA don expel six students wey beat up dia fellow student 26 November 2019 Wia dis foto come from, futa Di Federal University of Technology Akure, FUTA for south west Nigeria don expel six students for bullying of dia fellow student.
Chyna dey also accuse her former fiancé of some other domestic violence behaviour and harassment against am during di period wey dem dey together.
"NDDC today na shadows of im former self and clearly issues dey grounds.
Federal University of Technology, Owerri: don extend di closing date wey candidates fit register for Post UTME and Direct entry exercise until further notice.
But dis na sumtin wey dey subject to further verification, according to Dr. Agboola.
As di small hospital wey dem cari her go no fit treat di wound dem send her go teaching hospital.
See four things you gatz know now CBN wan resume sale of forex to BDC at N386/$1 As part of efforts to enhance accessibility to foreign exchange particularly to travelers following the announcement of the limited resumption of international flights by the Honourable Minister of Aviation commencing with Abuja and Lagos, the Central Bank of Nigeria hereby wishes to inform the General Public that gradual sales of foreign exchange to licensed BDC operators will commence with effect from September 07, 2020.
Swaziland king don change di country name to di Kingdom of eSwatini' 19 April 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY Wetin we call dis foto, King Mswati III, centre, don rule di country since 1986.
End of Facebook post, 2 Wia dis foto come from, Ghana voters register Wetin we call dis foto, President Akufo-Addo wit im new voters card Wetin we know about dis beautiful Nigerian lady wey truck crush to death weeks to her wedding What EC go do about minors and foreigners on register Electoral Commission (EC) after de new registration process dem register 16.9 million persons so far.
"Plenti pipo di die for hospital no bi for sick weh e need specialist but na because of some basic tins dem weh deh lack.
Wia dis foto come from, HOTR Lagos Wetin we call dis foto, Dr Paul Adefarasin na di chief organizer and leader of House on The Rock Church.
Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, Senegal peacekeeper for Senega-Gambia border, January 2017 Na Henrik Urdal, wey be di Director of di Peace Research Institute Oslo, for Norway dey make this shortlist wey don include ECOWAS among five other people and organisation for di Nobel Peace Prize.
"E good well-well as goment ban codeine.
BROWN Di figures dey suggest say for pipo wey dey between 15-49 years for 2016, e get: 156 million new cases of trichomoniasis 127 million new cases of chlamydia 87 million new cases of gonorrhea 6.3 million new cases of syphilis One parasite wey dey show during sex na wetin dey cause trichomoniasis.
E mean say before you get to don register make your name enta for voter's register, if you nova vote before or your registration don expire.
She say "I try login to my account, but e say e no recognise my email and password.
Im tell tori person Faith Oshoko say: "di situation now dey very calm even though dem be small wahala wey dey burst here and there; no one too much like from elections wey don pass."
Another thing we de for inside dis tori SDF glad as Elecam wan komot polling unit for palace and barracks28th August 2018 Elections Cameroon don komot list for candidates for 2018 elections7th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wia dis foto come from, Getty Images We get something to ginger you to begin think; look dis nine nine things you fit no know say na woman make am.
For di same year Im record "Ja Ara E" wey e mean "wise up" or you fit call am "use your head") for Beyoncé's Di Lion King: Di Gift and na im be di only guest artist with their own track on di soundtrack album.
Another thing we de for inside dis tori Wetin make Nigeria wan ban government doctors from private work?12th October 2017 Health workers union for Nigeria don begin strike18th April 2018 1:37 Video, 'We dey borrow gloves from patients to treat patients', Duration 1,374th April 2018 'I no want anybodi to go through di kain depression I suffer'9th April 2018 Nigeria: Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall12th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
'If your dreams no scare you, den you nova start'
2019 UTME: See di JAMB approved CBT centres dem wey near your domot
People for Democratic Change (PDC) 24.
Faith Oshoko BBC Pidgin 28 September 2018 Wia dis foto come from, Covenant Wetin we call dis foto, Pipo dey usually give Covenant University mouth say dem no dey allow dia students freedom Covenant University na one of di best university for Nigeria according to "The World University Ranking".
Embassy go use FCFA 50m for emergency, no bi for share for Cameroonians students for Hubei 'Student stab teacher to death inside school for Cameroon' Nalova Lyonga, secondary education ministry, weh e bi in charge, do investigate, den komot list of seven officials for exams board say deh connive for leak exams.
Following reports say dem dey Libya, people dey make other African nationals to inhumane treatment.
End of Facebook post, 1 Nigeria President Muhammadu Buhari don ease lockdown restriction for Lagos, Abuja and Ogun State.
Tori be say Umar bin just dey return from mosque where im bin go do evening prayer before di kasala happun.
Dem tell her say she get stage 2 cancer.
Another thing we de for inside dis tori Court grant Sowore bail, order DSS to release am24th September 2019 Omoyele Sowore: Five kontris wia to insult president na crime25th September 2019 #RevolutionNow protest: Nigeria goment knack Sowore with treason charges21st September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria imports from China worth US$ 8,349 million.
See di tori wey we try translate: BBC News Igbo Ị ma ụmụnwaanyị ji ndị Super Eagles n'ọrụ?
Dem still plan to do more test and dem wan use wetin doctors dey call 'genome sequencing' take do di test dem, for Africa Centre for Genomics and Infectious Diseases inside Redeemers University Ede, Ogun state, Nigeria.
og i dag er det premiere på keeping up with the kardashians sesong 16 på @tv2sumo og du får prøve det gratis i to uker via link på bloggen!
But di government dey hope say dis law go increase tax revenue and encourage growth to dey for di whole forestry sector.
E say already as at yesterday 27 countries na im don register for di international portal to show say dem dey come for di championship and about 18 countries na im don land for Port Harcourt.
Impact for messages dem for particular context, kontri, target audience and how e go it change dia life".
Di Kano State House of Assembly bin set up committee to torchlight di mata, but as e be so, dem don march break afta court ask dem to stop.
No be only am feel dis way.
helsea vs Manchester City Community Shield 2018: Di Blues do charity for Aguero 5 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Pep Guardiola and im team don continue like say notin happun as dem nack London club Chelsea FC two correct goals to win Community Shield for Wembley.
Oda Roads Another thing we de for inside dis tori Sanwo-Olu drop Your Excellency!
One of di supporters wey speak to yan say dey just wan show say dey no happy with wetin happen and dem ready to follow Sani wherever e go.
Di designer wey dey live for Johannesburg tok say im Spring-Summer 2018 collection wey im call Home Economics dey show di condition of woman for South Africa.
pic.twitter.com/9ttMzElgXm— Game of Thrones (@GameOfThrones) October 29, 2019 End of Twitter post, 1 Dem don already film di pilot episode wey go star Oscar nominee Naomi Watts.
I just dey work make I fit put food for belle", she explain.
Skip Twitter post, 1 This is footage of University Street (شارع الجامعة) #Khartoum, in the background we can see the sit-in at Buri Rd.
Another thing we de for inside dis tori Separatist leaders sentence dey make pipo fear for Anglophone schools22nd August 2019 Sisiku Ayuk, nine oda Southern Cameroon leaders go stay for prison for life20th August 2019 Cameroon opposition leader Maurice Kamto go stand trial for military court29th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 2 Residents of Yankara-Katsina have blocked a major highway in the area over what they call “unhindered rape, killing and kidnappings by armed groups believed to be terrorists."
Meanwhile, di Borno Government on Monday reduce di way motors dey move for three major roads inside di state, to stop Boko Haram members wey dey run from military attack to begin dey enter di communities.
Di time wey bad politicians dey tiff money and use am slap Nigerians for face don fade.
Skip Twitter post, 6 Chiamanda Adichie again!
Why you show up for my own?
Who be di pipo wey dem don pay for five years.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Husband get right to beat wife for Nigeria, oda sexist laws5th September 2018 Different types of orgasm wey all women fit experience1st August 2018 Zimbabwe go soon announce presidential election result2nd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ahmed Musa na Nigeria Player of di Year for 2018
Na like 100 students from for one secondary school for Benin, Edo state, wey dey southern Nigeria, na im human traffickers don cari go Libya for di last four months.
Former BBNaija housemate Khafi don engage Twitter don kolo sake of KFC marriage proposal Di couple dey do show jumping, wey be to climb horse and lead am through obstacle course and den don do plenti shows togeda around di world.
Yesterday di appeal court say make dem match break for di case.
As if dat one no reach, di pesin wey kill di man cut im private part and put am for e right hand."
Di Most Valuable Player of di match enter French player Gauvin Valerie hand because of di 36th, 70th and 78th minute goals dem she score for di match.
We believe that God will continue to keep us and Nigeria safe even as we go higher.
Di secret service say Amina Mohammed first do like say im be Kogi state first lady to gain entry inside di presidential villa for di capital, Abuja.
Lagos state goment say dem neva scata Ikeja bus terminal Rescue teams and security pipo full ground to help pipo wey injure and to control traffic.
2face to 2baba Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Sometimes e good to just dey observe" - 2Baba Im real name na Innocent Idibia.
She say make governments and prison administrations dey ask questions about wetin dey for dis data and how dem fit address dem.
Buhari write for social media say dis 2018, government go work hard well-well to make sure say Nigerians see improvement for areas like construction of road, light palava, railway project and airport concession.
And half of di people wey talk for dis report, join one month afta dem meet dis extremist group.
pic.twitter.com/lT3ZcmxYjD— JiveNaija.com (@jivenaija) October 8, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Wizkid has A day dedicated to him in a state of MINNESOTA (USA) Oct 6 is the dedicated to Wizkid State of MINNESOTA appreciate Wizkid but naija na bad news una like pic.twitter.com/PeyxOrtgjJ— ALHASSAN (@RealAlhassan) October 7, 2018 End of Twitter post, 2 E be like say di paper get di seal of di state and signature of di govnor, Mark Dayton.