text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Cameroon army killing: Court adjourn case for soldiers weh deh kill mami and pikin dem19th August 2019 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship el... |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, India dey battle with air pollution Di weather condition of di planet dey always change, and e don become constant thing over time. |
We go close 'witch camps' for Ghana |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Both managers dem dey prepare hard for dis game. |
Di fire bin start afta tanker wey carry petrol fall down come burn Ochanja and Relief markets. |
May the almighty embrace your soul & lift up your family and friends. |
More dan 70% of pipo wey dey live with HIV now fit use ARVs, wey dey free for di kontri. |
She talk say Sanders cause damage to her character and im no stop im supporters wey dey do bad sexist attacks against her own supporters dem. |
E say "A lot of dem [youths] no gree go school, and dem dey claim say Nigeria na oil producing kontri, therefore dem go sidon no do anytin, and get housing, healthcare, education for free," Wetin we call dis foto, Di producers say dem wan make pipo wey watch di film judge by diasef weda true-true, Nigerian youths like ... |
Di issue of illegal passengers dem for ship weh international experts dem di shine eye for de situation for Yaoundé. |
After I read one of his books, in my undergraduate days i sort of liked the way his thoughts aligns with who he is. |
Malawi and oda African kontris wia opposition defeat ruling party Court cancel Malawi 2019 presidential election Tinubu accept Buhari decision on APC crisis, speak on im '2023 ambition' Obaseki win Edo PDP govnorship ticket Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Outgoing Presido Peter Mutharika say Tue... |
Wia dis foto come from, UNILAG Wetin we call dis foto, UNILAG VC also send letter to deny im sack. |
Na lie say ballot papers dey politicians hand - INEC Election postponement: Marketers don reduce fuel price Im also explain give say INEC must explain afta di election, di real reason why dem postpone di election. |
And after normal pregnancy she deliver 6lb (2.5kg) baby through Caesarean section on 15 December 2017. |
Wia dis foto come from, Ian Fleming Wetin we call dis foto, Fleming describe Bond as man wey get black hair and blue eyes How James Bond don always be. |
Also, we want make PHED explain how Bayelsa pipo carry dey owe N16.5 billion light bill wey we no dey see light at all! |
Wia dis foto come from, Joel Kouam Wetin we call dis foto, Fire fighters try for quench de fire Skip Twitter post, 1 Several shops at the Douala Congo market have been razed by flames today. |
olice for Kano arrest three young boys wey kidnap and over drug five year old pikin 11 July 2019 Wia dis foto come from, Kano Police Wetin we call dis foto, Police for di place dem find di deadi body Police for Kano state north west Nigeria, don arrest three young boys, ontop di kidnapping and killing of one five-year-... |
Senate threaten Edo assembly take over if Obaseki no comply 'House of Reps order to shutdown Edo State Assembly na academic exercise' For section 11 (4), e say dem fit make laws wen di House Assembly no fit perform in function sake of di situation for di state - like katakata and war - den di National Assembly fit make... |
Another thing we de for inside dis tori Aisha Buhari: Presidency confam Aso Rock shooting, arrest of Aisha Buhari ADC as Nigeria First Lady office defend Sabiu Tunde Yusuf attack15th June 2020 Majek Fashek: How di Nigeria reggae legend take die at di age of 572nd June 2020 Edo election: Godwin Obaseki visit Nyesom Wike... |
One player weh e decide for play for Cameroon for seka dia 2015 performance na Estelle Johnson weh deh born e for Cameroon but e papa and mami komot from Mali and US. |
Sierra Leone: How Mudslide Kill 350 People 15 August 2017 Wia dis foto come from, SAIDU BAH Wetin we call dis foto, Authorities still dey comot dozens of bodies from where the mudslide happen E pass 300 people wey don die inside mudslide wey flooding cause, near Freetown, the capital of Sierra Leone; the matter serious... |
According to di deputy mayor of Paris, Helene Bidard, di advert be like 'prostitution' ''Apart from say dis advert go cause problem as underage dem fit see am, di site na offence against women,'' she talk. |
Police seize container wey get cocaine inside pineapple |
Another thing we de for inside dis tori Usman Yusuf: NHIS oga say health management companies dey use pipo moni do magomago23rd October 2018 Insurers dey use pipo money do mago-mago - NHIS oga23rd October 2018 Video, Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall12th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about... |
Ghana police arrest two suspects wey demolish Nigeria High Commission building She add say dem go issue di High Commission with a title deed for di land to regularize Nigeria ownership of di property in question. |
"I no go ever forget as im just dey waka around di corner, and two of us just begin dey cry, and he hug me and he tok say, 'My daughter, my daughter.'" |
Wen she refuse dem burn her. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari US visit: Why government need to stop di kill-kill for di kontri now - Expert1st May 2018 'Herdsmen' don kill two priest and 13 worshippers for Benue State24th April 2018 Herdsmen killings: 10 pipo don die for Benue State21st April 2018 We no like wetin dey happen – South ... |
But e mean say for some kain circumstances, hospitals fit request and use di medicines from goment stockpiles for Covid-19 treatment. |
Nicolas Hulot: Why di minister vex, resign as e dey do live radio interview |
list of "50 Greatest Child Stars." |
Wetin we call dis foto, Many of di pipo wey boko haram dey fight don run comot so no more war to fight again Rev Ammadikko say goment need to provide ogbonge security wey go dey gidigba for di villages to make sure say pipo wey don lose dia house and farm go fit get am back. |
Tori be say Mr Ramaphosa comot for di NEC meeting, then e travel go Zuma house, where im tell di president say dem go recall am if im no step down, before Ramaphosa return go di NEC meeting. |
https://t.co/59fFVgJ0JZ @arochaghana #SaveAtewaForestNow— Leonardo DiCaprio (@LeoDiCaprio) November 12, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Atewa Forest in #Ghana is a hugely rich ecosystem with many of the Upper Guinea Forest endemic birds (see https://t.co/6HbH3O0S0S ) and other important biodiversity. |
"Di fact say pesin like me, dey enta hospital pay pipo hospital moni show say injustice dey dis system. |
NDDC: Who be Professor Kemebradikumo Pondei? |
Drama, fear and chaos for di House Committee hearing on NDDC as Prof. Pondei collapse for chair as e dey ansa kwesion from lawmakers.Many of those wey come wit am begin to press im mouth open and pour am water for face to make sure say dem wake am up from di seizure. |
We just hold meeting for we party, resolution nova komot and pipo don broadcast for de whole world say Fru Ndi no go stand." |
Congratulations my diamond It’s a bouncing baby boy Iyanu ti sele @regina.daniels @regina.daniels Gods the greatest A post shared by KVNG️ (@sweezzy1) on Jun 29, 2020 at 4:33am PDT End of Instagram post, 1 For interview with Dele Momoudu, di couple bin reveal say dem go like if Ned Nwoko dey available for di birth o... |
Why I wan contest for 2019 - Buhari Yoruba group Afenifere say na Buhari right if im wan run for election again but na for Nigerians to decide weda dem wan chose am or comot am. |
Water and food na some of di major tins wey dey go market wella during campaign especially wen sun dey mama pipo wey come di place. |
Dr Stella Immanuel Hydroxychloroquine video: Facts you fit no sabi about dis drug for covid video of Houston Texas doctor wey Facebook, Twitter Periscope delete |
Another thing we de for inside dis tori Extra-judicial killings: "Six months afta police kill my husband we never get justice" - Victim3rd September 2019 Khachaturyan sisters wey kill papa wey abuse dem touch Russian pipo heart22nd August 2019 Woman kill im husband, cut im private part and try to kill hersef4th May 201... |
Officers no wan speculate en motive behind di shooting, but Chicago Sun-Times newspaper report say en family talk say he make "stressed" after dem sack am. |
For statement wey Shehu make, im say e fit be "political distraction". |
Anglophone Crisis: UN boss di fear say killings pass de wan for videos dem For Buea last week witness say army kill plenti pipo and even for Bamenda, deh kill also. |
Another thing we de for inside dis tori Dollar to naira: 1 dollar don equal 184 naira?22nd February 2019 Exchange rate: Dollar don weak against Naira?28th March 2018 Chinese Yuan beta pass American Dollar?23rd July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from p... |
Di lawyer say: "Nigerian government never talk, Cameroon never talk so we no know who dem get." |
But Kruger, like oda wildlife parks, don dey close since 25 March 25 as part of di coronavirus lockdown. |
How Kano wan fight drug abuse from now Secret behind Kano first successful brain operation Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer "To be honest, I no vex because nothing concern drug abuse say you be elder, as dem call me say make I dey come NDLEA na so I stand up go. |
See latest you need to know4th September 2020 School resumption date: FG ask schools to prepare for reopening, relax nationwide curfew time3rd September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal30 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival F... |
I never hear di final song because I dey travel. |
Olamide write for im Instagram page for Yoruba langauge, "Orisa bi iya o si," wey mean "no god dey like mama", come put heartbreak emoji join. |
Plenti patients no dey for di hospital wen go dai, but some patients dey sleep on top chair dey wait wen doctor go come see dem. |
Another thing we de for inside dis tori Lagos: Nigeria megacity dey battle dirty15th January 2018 Video, Sagbokodji Island community for Lagos say dem neva see light for ova 100 years13th May 2019 Video, Lagos BRT: How to use 'E-connect' card inside di long blue bus2nd January 2019 Nigeria: Lagos State don reduce Land ... |
Abortion must dey legal Kanye West believe say abortion must remain legal for di US, but im tok say financial support must dey for every struggling new mothers - E even suggest say "everybod wey get baby go get one million dollars". |
He is overseeing the lord's work in APC. |
Kenya: Election body chairman wan comot some of im staff |
Neo tell Eric about im own situationship palava, for inside di house but e make am clear say dis love mata wey im dey about to enta no go distract am from di Big Brother game. |
Another thing we de for inside dis tori BBC Pidgin Essay Competition: How former student para wen e win BBC competition7th August 2018 Image gallery, TEF: See as Cashmadam Mahassin Quadri win N1.8million Tony Elumelu money26th October 2018 Video, Temilayo Abodunrin: 'Pipo say I dey heal dem wit my Saxophone' - Nine-yea... |
Another thing we de for inside dis tori Ivory Coast: Seydou Doumbia go dey out for two months5th October 2017 Iraq: How Manchester United dey unite people29th August 2017 I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 World Cup 2018: Russia wan shine, attract more Fans15th August 2017 Top Tori FG ban FSARS... |
Another thing we de for inside dis tori Africa free trade: Nigeria youth go enjoy deal wey President Buhari wan sign12th July 2018 China - Africa summit: Ghana sign $2billion bauxite barter deal plus China4th September 2018 Video, Okechukwu Enelamah say Buhari goment wan make hustlers fit get loan21st May 2019 Obasanjo... |
Smart phones enable voters to capture any shananigans at polling stations.They provide visuals that are not controlled by either INEC or political parties.We shouldn't throw away the baby with the bathwater— Kadaria Ahmed (@KadariaAhmed) September 17, 2018 End of Twitter post, 2 Pooling booth and pooling station dey di... |
E add say dey don engage dem to prepare dem to leave di area. |
At di end of di meeting di two leaders go sign agreement wey dey protect dem interest for di kontris Another thing we de for inside dis tori Buhari go meet with South Africa president for Pretoria3rd October 2019 UNGA: Nigeria President Buhari return from New York28th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit imm... |
Bauchi re-run election: Court dismiss Govnor Abubakar case against INEC to stop Tafawa Belewa LGA results |
Anglophone crisis: Top UN adviser dey call for Cameroon investigation 1 October 2018 Wetin we call dis foto, Oga Dieng said dem need siddon yarn how to end di Cameroon crisis UN special adviser, Adama Dieng wey dey fight against kill-kill don call for sharp-sharp investigate on top di killings wey dey happun for di Eng... |
May 19, 1780 For 1780, smoke from forest fire and heavy cloud make di sky dark for one whole day. |
Donald Trump administration say deh go spend FCFA 44 billion for helep Nigerian refugees for Cameroon |
But wetin dey important na make dem chook eye look how dis oil dey affect health. |
Di court rule say e bin kill di two blackbucks, type of antelope wey dey protected under law, when im dey act film for 1998. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police detain Burkina Faso national who enter Catholic Church plus pistol3rd June 2019 VGMA2019: Ghana Police detain Stonebwoy, Shatta Wale sake of dema VGMA 'gun fight'20th May 2019 Western Togoland: Separatists group for Ghana vow sey dem go declare independence by midday... |
E dey come afta Rummenigge tok say Wenger "no be pesin wey dem dey consider as coach". |
Mali: Canada no go dey send plenty soldiers 16 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Soldier from di United Nations Multi-dimensional Integrated Stabilization Mission inside Mali Canada no go dey send hundreds of peacekeepers to support one United Nations (UN) mission for Mali like ... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 INEC say di law ontop general elections na im make dem decide say dem need to do new elections for some polling units. |
End of Facebook post, 1 Tight security COZA church members go church today inside tight security. |
How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Africans wey don catch, die or recover from Covid-19 outbreak Garlic, ice cream, heat, odas dey among fake coronavirus advice you need to ignore Wetin we know about Coronavirus Di virus, wey dem also know as 2019-nCoV, na new strain of coronavirus wey dem neva see fo... |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Africa leaders wey don tey kakaraka for office23rd October 2018 Cameroon President Paul Biya don win for seventh term22nd October 2018 Kah Walla: I dey under illegal house arrest as 30 policemen surround my house21st October 2018 Top Tori Quick facts you need to sa... |
People in southern Austria and Slovenia also felt the tremor. |
Di NYIF na to invest for di innovative ideas, skills, talents and enterprise of di Nigerian Youth wey go turn dem into Entrepreneurs, How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund FG don extend di application date for 60-Day App Challenge wey go make young Nigerians win #10million - See how you fit apply Wia di... |
But one of di things wey don make people all over di world dey talk, na wetin she write about Serena Williams, di tennis star wey just born her first pickin. |
Shakira don join di same club as Messi, Ronaldo and Neymar |
Winter Olympics: Gold rush don start for PyeongChang 2018 |
Tension and attack-after-attack don follow di people of Plateau tey-tey. |
Eli telll BBC Pidgin on Tuesday evening say 'in fact wen dem resume, katakata go burst on to say APC don plan finish to remove am dat day'. |
Wetin we call dis foto, Kano get many Chinese pipo wey dey come do business Last week for Kano, one Chinese man enter one mall to buy some things and immediately pipo sight am dem begin shift and move away from wia e dey. |
But tins start to dey look interesting from di beginning even before di show start. |
Mohammed Salah and Roberto Firmino score for di visitors after Manchester City forward Gabriel Jesus score di first goal. |
Di road no dey safe for afternoon not to tok of for night". |
How di ockdown dey affect di park? |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Mr Weah dey decorate im former football manager Wenger wey bin sign George Weah for 1988 wen im be coach for Monaco, step down for May dis year as Arsenal manager afta 22 years wey im don train different African stars. |
Please help spread the word and donate the little you can. |
We dey live from di area: https://t.co/1aSSSzSKWj pic.twitter.com/1yTEXjBiP9— BBC Pidgin (@bbcnewspidgin) September 24, 2020 End of Twitter post, 1 "Gas explosion for Iju Lagos today" photos Skip Twitter post, 2 Situation Report on the Gas Explosion at Cele Bus stop Iju Ishaga. |
Donald Trump don land UK wia protests dey wait for am 3 June 2019 US Presido Donald Trump and First Lady Melania Trump don land for UK for im three days state visit. |
E use im own poverty background as example, and make people believe say im opponent dey lie, when dem claim say im no get political experience to lead at 51 years. |
Di show spark plenty, even from former footballer Didier Drogba, wey call di comments "deeply racist". |
Edo State House of Assembly: Govnor Godwin Obaseki clash police, accuse Adams Oshiomhole, Hope Uzodinma of attempt to 'take over im government' |
pic.twitter.com/p0Tn1iH0H1— Seyi Makinde (@seyiamakinde) April 5, 2020 End of Twitter post, 5 Di coronavirus pandemic still dey worry for Nigeria and as of today, di kontri get 12,486 cases of covid-19 with 354 death. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.