text
stringlengths
21
14k
Di Commissioner for Information and Civic Orientation, Mrs Funke Egbemode inside statement for dia website say na di decision di State Executive Council meeting make be that.
Dis current protest start on Friday and na di biggest one since di unrest for di presido step down for December.
If toxicity wey dey di air dem dey breath for Bonny so pipo need to use facemasks.
So how dis voice not go dey work?
To settle di mata, di three girls gats write research papers as dia punishment.
I call di contacts there but dem dey out of station yet di pipo on duty respond to me.
Evri body start to struggle den pipo wey see us start to come rescue us."
Herdsmen killing: State police na di answer - Osinbajo Herdsmen killings: Benue governor don blast Defence Minister Di attackers dem also burn down 50 houses and pursue everybody inside di community comot.
Any person wey get TB of di lung fit spread am by coughing or talking as di bacteria dey comot dia mouth enter di air, and person only need to breathe in small of di bacteria to catch am, although sabi people still say na only small number of people go catch am.
Cameroon tribune weh na paper for ngomna say de investigation 'na clear election propaganda'.
oronavirus: COVID-19 patient escape for Ghana jump wall take escape quarantine facility as kontri record 9 new cases 31 March 2020 One COVID-19 patient for Ghana escape from quarantine facility for Tamale, Northern Ghana.
Afta im announce dis news, im fans give am support and begin dey clap for am as e dey waka leave di stage.
Another thing we de for inside dis tori 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 'Cameroon army video': US say make goment investigate de killing17th July 2018 'Cameroon army video': Amnesty International say dem get evidence of soldiers wey kill women and pikin13th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Di band join Simon for im world tour and in return, Simon produce dia next three albums - with 1987 Shaka Zulu wey win Grammy for best traditional folk recording.
Di work complete wit accommodation sef and di accommodation dey near beach so you go from di house see di Aagean Sea.
Another thing we de for inside dis tori 'Martin Amidu chop 66 years, he no be qualified for approval as Special prosecutor' - Ayine Another petition for parliament by Chris Akumey too dey accuse Martin Amidu of applying for membership with New Patriotic Party, dis dem say mean he be politically coloured.12th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you58 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dis na di question wey dey ground for Cameroon, as di main opposition party wan do dia congress.
And di world no ready for di global drop of newborn pikin as e go get big effect ontop our society, sabi pipo don hala.
Another thing we de for inside dis tori NFF Awards: Ighalo, Iwobi, Musa battle for who go be Nigeria player of di year1st April 2019 CAF awards 2018: Iwobi, Partey, Musa, Salah, and 30 odas go drag Caf men player of di year30th November 2018 Nigeria vs Egypt: Onuachu goal see Super Eagles beat Pharoahs26th March 2019 AS Roma don launch Nigerian Pidgin Twitter account21st March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
According to goment tok-tok pesin, de accident na between 30-seater bus weh e overload wit 37 pipo and truck.
Leader of di group Ken Donkor argue say dis bill go kill demma dreams of going to law school, but dem no go sit down make e happen.
Yemi Osinbajo: Why Nigerians dey gbadun di Vice President
But di defence lawyer, Abel Onoja say im no dey against di trial but dat make court ask di prosecution lawyer make e make sure say e bring di doctors wey treat ochanya before e die to court to testify.
According to figures wey dey ground since di 1951 Refugee Convention, di previous highest na for 1992 wey bin be 3.2 per 1,000 of di world population.
E tok say dem no call wetin happun between im and Jada, relationship but Jada still dey sleep wit am.
BBNaija: Prince, Wathoni, Erica, Big Brother Naija housemates reveal tins about demsefs for dia tribute night
Di committee get three members, Olufemi Lijadu, Gloria Chinyere Bibigha and Mohammad Nami.
Edo Election: Ize-Iyamu dey study di result wey give Obaseki victory for di governorship vote
Wetin Ghana dey talk on top homosexual matter?
Kano Governorship Election Re-run : Area pipo gbab two women and men wey dey 'buy' PVC
Her clients dem na from different level for society; na she do di burial for famous Nigerian footballer Stephen Keshi.
Dat is, we just see as dem use kill pesin and only seconds later we don already dey jolli wit yeye dance by Gambino, wey no wan see wetin dey happen for im back.
If dat one no do, Kiki don get one more serious reason why she dey worry for her life.
Deh quote UN statistics say 437,000 pipo don run for Southwest and Northwest and some parts for Littoral regions.
Aaron Mooy and Laurent Depoitre take advantage for first half, as di Terriers beat United for di first time since 1952.
Skip Twitter post, 3 Before you un-follow, remember that this is a suspension not an outright call-off.
For midnight of 15 July, gunmen enta di house of Beauty Siasia and kidnap her inside di riverine village of Odoni, Sagbama Local Government Area, Bayelsa State, Southern Nigeria.
Samuel Eto'o say im neva ready to retire
Candidate who did a thread whining abt her Male counterparts did not treat her as an Equal or someone with value to add.
She win to award from en grave, again dis be di first time Ghanaian artiste wey die win to ultimate prize for the annual music awards.
Burundi ambassador for New York bin don talk for UN general assembly meeting say di investigation no pure, say politics enter .
Na for social media and streets e dey exist.
Nigeria Customs Service don gbab trailer wey full wit tramadol and codeine Abuja building wey collapse na one storey owner change to five storey "wen we examine di container, e get di following prohibited items; 620 set of complete military camouflage uniforms and caps, 10,100 pieces of inner military T-shirts, 512 pairs of military jungle boots and na Mr. Ongwatabo Jerry wey be di sole importer wey open di Form M for di importation of dis container dem".
So dem wan know di person wey carry di dead body drop go dia and why di person do am.
Wilfred Ndidi don sign contract wey go keep am for Leicester till 2024 20 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wilfred Ndidi don win Leicester Young Player of di Year for di last two seasons back to back Leicester City midfielder Wilfred Ndidi don sign new contract wey go keep am for King Power Stadium until 2024.
'10th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Thank you to Rex Tillerson for his service!
"No be say e go stop di behaviour patapata but at least e go reduce di way dis tin dey happen for university. "
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Popular markets for Lagos wey dey block moto to pass na like Balogun (for picture), Aswani and Bariga Sellers and buyers go take over di main road, so tay if person do mistake dey inside moto wey follow middle of di market, na hook that person go hook for hours.
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones fit end afta season eight2nd September 2018 Game of Thrones final season dey come for April 201913th November 2018 Game of Thrones' star Sophie Turner don engage Joe Jonas15th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
APC don declare Sanwo-Olu winner of Lagos Primary Who be di Babajide Sanwo-Olu wey wan pursue Ambode for 2019?
ort Harcourt Hotel Killing: Police arrest two pipo, say two more girls deaths na fake news Karina Igonikon , Port Harcourt 17 September 2019 Wetin we call dis foto, Deputy Commissioner of Police Administration for Rivers state Chuks Enwonwu Police don arrest two pesins in connection wit di serial killing wey dey happun for Port Harcourt, Southern Nigeria.
pic.twitter.com/Oaeg4h0yOB— Nigerian Army (@HQNigerianArmy) July 8, 2019 End of Twitter post, 1 Di Army report say dem hear di tori afta some good Samaritans call dia attention to am, so dem decide to take action.
Seedorf suffer for draw 1-1 for e first match as Cameroon coach Amrouche tok say im wan say sorry to di Nigeria football community afta for press conference for South Africa wia im say Nigeria Super Eagles and juju na 5 and 6.
Defending Champions Paul Kehinde settle for silver.
Di Abuja-Lokoja highway, na im get di highest number of accidents with 47 cases, Kaduna-Abuja road follow with 44 cases.
Dis short relationship make me remember say e good to slow down wen pesin dey nack - no be just put mind for orgasm.
Im don be top pesin for different areas inside DSS wit about 34 years experience.
Wia dis foto come from, Theophilus O. Emmanuel Wetin we call dis foto, “Di thing wey I like pass for my job na to dey work with Prof. Yemi Osinbajo wey be papa, teacher, senior advocate and vice president, all in one” - Novo Isioro She say di work dey hard but she dey handle am.
Sanchez and Ozil na key players for Wenger.
Graduate must don finish NYSC Non graduate get any form of identity Applicant must get simple business proposal wey show capital, profit margin, over head cost, market, wetin im dey hope to achieve for di business.
Di Judge fix March 26 to hear di case.
Eniye Braide from ADC say di solution na to decentralise business from Port Harcourt so village dem go develop so pipo no go pack full for dia.
By dis time, na only evening dem di comot.
Na dis be di reason why some Nigerians crown am as dia man of di year while odas wan make goment recognise im effort wit ogbonge award.
Many people dey think say dem go soon fight but Gyan talk say e go be really easy fight for Tagoe.
End of Facebook post, 1 Check out dis foto dem for di venue of di suppose press conference.
Armed groups all ova di world dey call for ceasefires to helep pipo concentrate to fight di virus.
Tori be say President Buhari go use di opportunity, take tok to Nigerian soldiers wey dey fight di militants, to ginger dia moral.
How di herdsmen and farmer palava take start
She say make dem no worry, say dem go redeploy all di corps member go other states.
If e still no gree sign am, den we know wetin we go do.'
Porto and Mali striker Moussa Marega na one of di players wey go fit cause Tunisia problems after im score for dia first match against Mauritania.
Deh kidnap and nearly (cut ma gizzard) circumcise me for one village for Adamawa region.
De two motos jam each other and na so 21 pipo die, 16 wound and one pesin still di miss for Lagoue near Baham for plateau division for west region.
They (FDA) don go thru di approval process, dem don approve am.
Den, dem go free di goat to waka go where di test area dey.
Another thing we de for inside dis tori Ghana Parliament ‘drop’ de chamber after public opposition – Kate Addo8th July 2019 Nigeria President Muhammadu Buhari dey host Ghana President Nana Akufo-Addo for Aso Rock5th June 2019 Western Togoland: Police arrest separatists group wey wan tear dema bodi from Ghana den declare independence on May 97th May 2019 Ghana, Jamaica nationals fit visit each oda without visa from July 117th June 2019 Gold mine: World Bank say Ghana na highest producer for Africa16th May 2019 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Achi Daniel and im supervisor Francis Emepueaku tell BBC Pidgin how dem take return bag wey money full inside for airport.
She insist say she no buy di pikin but she dey take care of di pikin because di pikin bin dey sick but she give her N30,000 to take care of her problem as she say she wan travel out of di country but any day she come back she go pay back di money collect her pikin back and all dis one dey di phone recording but because she dey busy dey run around for her mama burial she no get chance to go report for police.
Nigerians react to President Buhari wey say youths too like awoof
Im plan na to "hit di gym to dey mentally fit first as im no wan rush into anytin."
Dat way you no go quick-quick raise your hand.
ria: 14 pipo die from Lassa fever and cholera 24 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria dey seriously battle Lassa fever wey don kill pass 100 pipo for 2018 alone.
Ecowas protocol dey on democracy and good governance and e no support any form of change of goment wey no follow di constitution.
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Nigerians don tire to dey hear sorry As tori come out of di latest kill-kill wey happen for Plateau state, pipo come out ontop social media to tok dia mind, dem want make goment stop to dey say sorry instead make goment stop di kill-kill.
Teddy A talk say im no go fit point anyone wey e feel say suppose win because all di housemate dey 'equally equip' to win.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 Nigeria: INEC don make chance for people to still get PVC18th January 2018 INEC: Voters registration no dey end January 3124th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis way, women for Mali fit take care of their family when their husbands travel for work.
No monitor social media, Nigerians tell military Top ten tweets from Lauretta Onochie, presido Buhari assistant "Afta we don monitor report and complain from Nigerians about di broadcast content of Daar Communications Plc's AIT/Raypower broadcast stations, di NBC don over di last two years summon dem on several occasion to address di mata especially dia Political Platform and Kakaaki wey dey show for AIT."
Wen Kwara State for Nigeria bin dey prepare for di govnor election for 2011, di late Senator Dr. Abubakar Olusola Saraki bin calculate say na im daughter, Senator Gbemisola Ruqayyah Saraki, go contest and win am.
Bayelsa Gunmen attack: IG of Police order serious search for pipo wey kill DPO
Even though some African countries accept gay rights, up to about 36 Commonwealth countries still dey opposed to same sex relations.
Again for 2011 final against Sam Stosur, she get wahala with di officials because she shout.
Wia dis foto come from, NurPhoto Wetin we call dis foto, Orlando Pride forward Marta dey play for Brazil Orlando Pride forward Marta, wey win di Best Female Player Award for September, na di driving force behind di Brazilian team.
Dem no support media player for your device Wetin net neutrality mean?
Di public workers wey dey affected no go just sit at home doing nothing, but dem go work from home, according to Gboyega Akosile di govnor tok tok pesin.
TV shows wey dey end dis year Power, Modern Family, Arrow and Lucifer na some of di shows wey dey comot from our screen for dis new year.
oakye Agyarko ‘Alonte bow-tie’ Energy Minister wey ‘mislead’ Ghana President on AMERI deal chop sack 7 August 2018 Wia dis foto come from, Government of Ghana President Nana Akufo-Addo don sack Ghana 'Alonte bow-tie' Energy Minister Boakye Agyarko from en position plus immediate effect.
Old politicians for Nigeria 'no fit solve our problem'