text
stringlengths
21
14k
Skip Twitter post, 2 Would you look at that.
Even ogbonge pipo like footballer Cristiano Ronaldo, don chook mouth for di mata: Skip Twitter post, 1 The Amazon Rainforest produces more than 20% of the world’s oxygen and its been burning for the past 3 weeks.
Skip Twitter post, 3 Drake signs Tekno!!
Mark Essien Wia dis foto come from, Mark essien/facebook Wetin we call dis foto, Mark Essien na software developer from Akwa-Ibom State, Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike Di latest strike wey teachers for Ghana dey do na on top dia salary wey government never pay3rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young i...
De crisis weh e start since 2016 don make 437,000 run go other areas for kontri, more dan 33,000 for Nigeria and about 1,5million di lack chop for Anglophone regions.
Dem like to dey buy black players but dem no go give dem support to become coach.
Domestic Violence: How Nigeria police gbab man wey lock im wives inside house, cut dia hairs, begin 'torture' dem
Skip Twitter post, 1 The senate won’t find peace until former governors stop making it a retirement home.— Donald Duke (@Donald_Duke) August 8, 2018 End of Twitter post, 1 No be only for twitter di mata end, Lawyer and political analyst, Kurtis Adigba tell BBC Pidgin say to some extent, Donald Duke dey right wit wetin ...
Na so di new meaning come make brain for people head.
Mr Guterres still talk say if world no join hand, then di fighting fit spread reach central Rakhine, where another 250,000 Muslims fit no get anywhere stay again.
video show how donkeys dey die for medicine for China 24 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem dey use di skin of donkey to some kain medicine and cream for China Di join-bodi wey dey chook eye inside how people dey treat animal, PETA don release new video, wey show how people d...
According to dem, di operation no be independent operation but na part of Operation Lafiya Dole for North East Nigeria.
Dis kain tin bin happen for 2017 wen pipo badmouth di owners sake of say dem no gree host same-sex wedding for one American couple.
De five odas decide for remain quiet and dia own case go also be for March 16.
#NextLevelWithBuhari pic.twitter.com/2dCrbdsv4W— Lauretta Onochie (@Laurestar) December 4, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 KEEP THEM IN POVERTY, THEN GIVE THEM HANDOUTS- ATIKU in Sokoto yesterday pic.twitter.com/JumaW5vi4A— Lauretta Onochie (@Laurestar) December 4, 2018 End of Twitter post, 2 Pipo for ...
Sunday Premier League Football Scores Earlier, Liverpool beat craze comot West Ham head 4 - 0 show and Southhampton jam Burnley 0 - 0.
Another thing we de for inside dis tori 5 Things to do when ASUU Strike give you Plenty Time22nd August 2017 Wetin make Nigerian university lecturers begin strike15th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey t...
Another thing we de for inside dis tori Kwesi Nyantakyi don resign as Ghana FA President afta FIFA ban9th June 2018 Number 12: Former Ghana FA boss Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa12th June 2018 Kwesi Nyantakyi: Shadow player 'Number 12' make hot after chameleon tactics expose am23rd May 2018 Top Tori FG ban FS...
Pliskova beat Serena 6-4, 4-6, 7-5 to win enta semi final.
Ghana government bin welcome China to invest for di country but for 2013, dem arrest 168 Chinese people because of suspected illegal gold mining wey cause environment and social palava.
Some Libya men and women dey dia too.
(Sky Sports Italia via Talksport) Another thing we de for inside dis tori Mauro Icardi: Argentine striker don gbab permanent switch from Inter Milan to PSG31st May 2020 Ighalo leg dey shake for Manchester United, see oda players wey dey dis table26th May 2020 EPL Fixtures: 5 tins wey go change when Premier League resum...
He has also made numerous cameo appearances in computer games, Hollywood films and music videos for Moby, Guns N' Roses, Armin Van Buuren among others, as well as LMFAO's Sexy and I Know It.
Hafsatou weh na hospital worker say goment put some free tins weh deh fit benefit woman dem but deh no know.
How e be say lightning kill 80 cows wey dey field for Brazil
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus lockdown: Lagos order junior, mid-level civil servants to stay for house sake of Covid-19 pandemic22nd March 2020 Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-1914th April 2020 Coronavirus: Ghana observe national fasting and prayer today ...
Na so dem pursue di students and even di people wey dey do di screening.
Age distribution of voters From de data wey EC supply, so far, de number of people wey chop 18 years on de register be 480,851.
Na di Treaty of Lagos wey get 15 West African countries sign paper to gree form ECOWAS for 1975.
Tell am say di USA don get di best Economy & military anywia for world, by far...and dem just dey beta more more...Thank you, Oga Presido!"
Three pipo don die of Lassa fever, for Delta state, southern Nigeria.Di commissioner for health inside di state Mordi Ononye na im confirm di tori.
Di most popular tin wey go happun for dis month na di fact say Muslims go kill ram on sallah day (10th day of di month) but Muslims dey also do oda good deeds for di month according to Sheik Abubakar Yakubu wey be Imam for Kano northwest Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori How WhatsApp helep igbo become Mozambique second biggest export12th July 2018 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Facebook dating site: How e go take work2nd May 2018 Trump News: US President say Google dey rig bad search result2...
- Ogoni leader Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Ogoni people don react to report against Shell29th November 2017 Nigeria: Why President Buhari sack head of Niger Delta amnesty programme13th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey...
Skip Twitter post, 2 We were told by some that we will lose elections for firing teachers but for us, it was more important to do what we did and lose elections.
Fake Melecine: Di UN report tok say lack of access to get quality antibiotics wey pipo fit afford na anoda reason why disease dey gada di muscles to resist antibiotics.
North Korea still don do stubborn-head, send missile towards di US territory of Guam.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Labour Congress say minimum wage must show by July10th March 2018 Nigeria: N56,000 naira minimum wage dey urgent for workers4th December 2017 NLC strike: Labour don suspend nationwide strike5th November 2018 Video, How NLC strike don affect different states for Nigeria28t...
Why Lagos no wan make you dey use cash pay tax again
Dis na di first time since 2010 wey dem dey join Africa and UK artists for di category.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus lockdown: Nigeria filmmaker Niyi Akinmolayan do cartoon video to teach children how to survive Covid-1916th April 2020 Coronavirus: Wetin we still no sabi about Covid-194th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registrati...
'APC dey use moni block women to run for political office' Kemi Adeosun say she shock say her NYSC certificate na fake Na Friday for inside di resign letter Adeosun tok anytin for di first time about di accuse wey make her resign.
Na dat one go make dem help di returnees with small money to take start any business dem wan start.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wen BBC contact di PPRO of di Abuja FCT Police command, Anjaguri Manza to confam di story and if policeman, wey Chinenye say dey answer Benjamin Peters, na im kill her true true, im only tok say "dem dey investigate di mata".
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass26th January 2018 Boko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 2716th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young ...
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Nigeria Elections 2019: How INEC offices dey ready for Saturday election13th February 2019 Nigeria election 2019: The passion and fashion of campaigning14th February 2019 Video, Nigeria election 2019: The view from a Lagos commuter bus13th February 2019 Nigeria ele...
She report say half of di women inside di village don comot dia womb.
Choupo-Moting: Cameroon international sign free transfer for PSG
Self Certification form Nigeria: FIRS tax "Self Certification form" sample copy and why banks, financial institutions, some Nigerian account holders must to do am 18 September 2020 Wia dis foto come from, Nigerian Government Nigeria don introduce anoda compulsory "Self Certification form" for some category of bank acco...
If e dey sound one kain for ear na because e dey strange but tori be say di tin wey dey fear North Korea don fit happen before.
resident George Weah don run comot from office because of snakes 19 April 2019 Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, President George Weah go return to im office on Monday Dem don see snakes inside di office of Liberian President George Weah, wey don force am to work from im private house, di BBC do...
We just linked for the first time in years and said we were gonna do a new song this summer cause it had been too long.
Late Saturday night na im dem get bail comot Judicial station for Bonanjo, according to wetin understand.
Wia dis foto come from, Reuters/KCNA Wetin we call dis foto, Picture come out wey show North Korean leader Kim Jong-un dey inspect wetin di state media say na big hydrogen bomb Wetin people don dey talk?
Tori be say na some - herdsmen wey dey gather cow and come from di Fulani tribe - dem dey suspect as those wey do di killings, and di fight na over who get right to use land.
I only care that they're close.
Wia dis foto come from, ISAAC KASAMANI/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Africans like to watch local movies well-well Why comedy movies popular?
One important thing be sey while people dey blame de problem on government who no try tackle de flooding issue once and for all, some too sey de citizens dema attitudes like waste disposal, building in waterways be de main cause of flooding.
Earth tremor in Abuja: Pipo dey wonda why ground dey shake gbigbigbi for Nigeria capital 7 September 2018 Wia dis foto come from, MyLoupe Wetin we call dis foto, Zuma rock for Abuja Pipo wey dey live for some parts of Abuja, di Nigerian capital dey wonda wetin dey happun afta dia buildings shake small between Wednesday...
Afta deh appoint e minister for special duties for presidency.
So for yi message for Cycling Federation, ICU say dey di read kain-kain reason, say deh cancel, postpone and shorten tour and dey wan know real reason weh make dem cancel de tour.
Dem still dey wait for statement from di army wey dem promise more than four hours ago.
Another thing we de for inside dis tori "Lagos Theatre Festival don give us voice" - Artistes2nd March 2018 Lagos Theatre Festival: Drama for place you no expect28th February 2018 Image gallery, Foto dem from danceGATHERING 2018 for Lagos26th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban S...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Robert Mugabe: Zimbabwe first post-independence leader obituary Another thing we de for inside dis tori Robert Mugabe state funeral go happun next weekend - Zimbabawe govt.8th September 2019 Robert Mugabe: Buhari, Obasanjo, Mnangagwa pay tribute to di...
E no tey afta dat time wey organisations wey dey take care of animals go collect di monkey from im hand.
Skip Twitter post, 1 pic.twitter.com/8y5VAHStWf— Nigeria Police Force (@PoliceNG) April 5, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Pipo wey kill Kolade Johnson must face di law - Buhari3rd April 2019 #ENDSARS: Nigeria Police don arrest dia men wey dem suspect to be killers of Kolade Johnson9...
'El-Zakzaky dey buy food im dey chop since goment arrest am' Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Shiites members say dem no mind to die for protest.
Another thing we de for inside dis tori 1:41 Video, "Dem say make I kill my own pikin", Duration 1,413rd October 2018 Di plenti tins you dey spoil wen you beat pikin12th September 2018 'I no want anybodi to go through di kain depression I suffer'9th April 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup ...
Minister don send message for thanks health workers weh deh dey for fore front for treat kontri pipo.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon prison riots: Two days lockdown for support Anglophone prisoners afta riot29th July 2019 Cameroon court bury case, dig’am sentence Ndoki and 46 odas for six moons10th August 2019 Sisiku Ayuk, nine oda Southern Cameroon leaders go stay for prison for life20th August 2019 ...
President Akufo-Addo already hold one closed door meeting plus Faure Gnassingbe over di political tension for Togo in October, 2017.
"Di one wey dey positive na di one for His Excellency Senator Bala Abdulkadir Mohammed, the Executive Governor of Bauchi State.
#UFC235 pic.twitter.com/uldaPtcQTS— UFC (@ufc) March 3, 2019 End of Twitter post, 1 Pipo don already start to dey drop congratulations for am on top social media.
Wia dis foto come from, RVGH press "Goment no get any alternative but to apply di Executive order wey I sign before di lockdown of ObioAkpor and Port Harcourt.
Wia dis foto come from, Bashir Ahmad Wetin we call dis foto, On Tuesday, Nigeria president Muhammadu Buhari and im delegates wey travel go Ethiopia for di African Union meetin observe one minute silence for di pipo wey die for di attacks wey happun.
Di government lawyers add join say Kouwenhoven no dey for Netherlands when dem sentence am and e fit dey for South Africa.
Invictus Obi: See wetin go happun next to invictus group CEO and Hushpuppi wey FBI arrest for internet crime
Resignation: Buhari and oda presidents wey Nigerians don ask to resign since 1999
How selfie help reveal pikin wey 'nurse tiff' for 1997 By Sarah McDermott BBC World Service 27 October 2019 Wetin we call dis foto, Dis na anoda selfie wey show say di girls na true, Sister, Sister For January 2015, one 17 year old girl for Zwaanswyk High School for Cape Town, Miché Solomon meet one new student wey dey...
Wia dis foto come from, President Biya Another thing we de for inside dis tori Ndoki Michele: Douala court don stop case for MRC opposition party mimba and 51 odas4th December 2018 Sisiku Ayuk Tabe lawyers di take case go supreme court afta appeal court reject'am15th November 2018 Why organisers for Cameroon Anglophone...
Di research also show say people don dey dey careful about wetin dem post online but dis na more from developed countries as people for developing countries dey more relaxed.
Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, His Grace Justin Welby and presido Buhari na like 5 and 6 E no too tey wey Presido declare im plan to contest di 2019 presidential election.
United Nations for some taim don tok say make deh lef pikin dem fain dia own future go for school and no burn school, kidnap pikin dem or harm de pipo weh deh di work wit school pikin dem.
alogun market fire: Seven buildings burn for di outbreak 29 January 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Balogun market fire: Panic as traders try to save dia goods Seven buildings dey burn for Balogun market fire outbreak for Lagos Island, Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori EFCC don rubbish voice recording wey claim say Fayose go die for dia hand18th October 2018 Chukwunonye Madubuike: Police don gbab man wey bin 'sell' codeine cough syrup to BBC as im dey run go Cotonou18th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban ...
Chung win di first two sets as Djokovic struggle to find form as im just dey come back from injury.
How to escape hackers wey dey after your phone Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Agents say e reach like 20,000 Phantom coded handsets wey pipo dey use all over di world.
Di thing to do na to adjust yoursef, and continue on di journey when you don ready.
Drama wey unfold after de court hearing be say medical doctor, Frederick Yao Mac-Palm start dey shout "all dis be plot" as security dey escort am from de court premises.
There's a lot of trickery and conflict from the providers to the hospitals!— Hatshepsut, She-King (@lissabby000) October 23, 2018 End of Twitter post, 1 Why HMO?
You no go fit quantify peace," im tok.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Foreign national react to violence and looting of September 2 2019 for South Africa For 2015, di Nigerian goment bin draft one MOU wey dem call early warning mechanism to epp both di South African authorities and Nigeria work togeda to draft framework wey dem...
Mali President Ibrahim Boubacar Keïta resign alias comot from office just hours afta sojas bin arrest and detain oga Keïta and Prime Minister Boubou Cissé for di kontri biggest military camp near di capital Bamako.
Another thing we de for inside dis tori Facebook: Top secret you fit no know about 'Globalcoin' crypto-currency25th May 2019 Cryptoqueen: How dis woman scam di world, come disappear1st December 2019 Bitcoin: Wetin be dis digital money thing?16th July 2020 Woodberry: See wetin go happun next to Olakunle Ponle afta US co...
Sen Diri from Sampou for Kolokuma/Opokuma local goment and na 4 June, 1959 im enter dis world.
She bin also do some acting for di first time for 2012 wen she act for di popular cartoon feem, Ice Age: Continental Drift.
Skip Twitter post, 1 The Hon.
Ghana govment den Telco's face over Communication Service Tax deductions, data expiry
Organisations wey dey help di victims don ask for more help for di pipo wey dey affected.