text
stringlengths
21
14k
Parliament dey normally dey suspended - for a short period before dem begin new session.
Operation Velvet and Operation Restore Sanity come into full force against lawless driving on October 29 for di kontri commercial capital but police suspend velvet after 24 hours.
Super grateful still Thank you guys for vibing with me regardless.
Some of di pipo say di disease no fit catch dem sake of say dem be "child of God".
They'll tell watch & see, thank God they've all seen it with me now.
How UN dey help Cameroon refugee for Nigeria Musa Ecweru, wey bi state minister for relief and disaster, say di allegation affect di way wey people take dey look Uganda.
Investigations wey army say dem do show say di suspects dey carry di weapons go Bena in Danko/Wasagu Local Government of Kebbi State wey dey share border with Zamfara State wey get problems of armed banditry.
Di minister of state also yan give say coronavirus still dey and most of di institution neva establish di necessary protective protocol in place.
E no clear how di tori take start, but people for Twitter and Facebook, mostly inside Cameroon dey share pictures and links, say di former Barcelona striker charter plane wey carry people return.
As di match enter extra time, one of di for Nigeria substitute Gabriel Okechukwu, na im save di day for with a fine goal.
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, 35 year old Lagos base, Bayelsa born Trikytee become head of house for di first time She say since she comot di house na beta-beta vibes she don dey get and feel like say di show don get am ogbonge platform to build her business on top.
Zamfara APC Primaries: INEC match break ontop presentation of certificate of return to Govnor elect, odas
Another thing we de for inside dis tori Robert Mugabe: Buhari, Obasanjo, Mnangagwa pay tribute to di former Zim leader6th September 2019 Zimbabwe former President Robert Mugabe don die at di age of 956th September 2019 Robert Mugabe: Zimbabwe first post-independence leader obituary6th September 2019 Top Tori SARS, STS,...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Goalkeeper Farouk Ben Mustapha na im be di hero, wen e comot bench to later save Caleb Ekuban penalty.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Dem kill two police officers for Bayelsa State23rd January 2018 Nigeria: Police don respond to #EndSARS4th December 2017 Nigeria: Police 'no fit arrest herdsmen'24th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you...
Anglophone crisis: Six CDC workers for Cameroon di twist wit pain as gunmen cut dia fingers 3 January 2019 Wia dis foto come from, ALEXIS HUGUET Wetin we call dis foto, Bizness don slow down for places like di tea plantation for Cameroon because of di Anglophone crisis Six rubber plantation workers for Cameroon Develop...
Wia dis foto come from, Ghana Nursing and Midwifery Council De association dey charge de police make dem pursue de pipo wey commit de crime.
"Na revelation from God make me dey run for Govnor" #BBCGovDebate Rivers - Eniye Braide Wetin you suppose know about Nyesom Wike #BBCGovDebate According to Wonwu, im wan become Govnor of Rivers State, to share im experience as pesin wey get im own business and understand wetin ordinary pipo like market women, carpenter...
Madam May dey face vote of no confidence afta some lawmakers for di ruling party gada di 48 votes dem need to press di leadership challenge button.
Errant nonsensical nonsense— AYO BENEDICT (@AYOBENEDICT) March 4, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Dis our @NGRSenate r so funny, dey r quick to pass death sentence on #hatespeech bt dey r very much afraid to pass death sentence on corruption, wat a pathetic situation.
No wahala, just follow your fellow ogas Brian Krzanich and Kenneth Frazier, tell President Trump say you no follow again for him manufacturing council.
Coronavirus masks block di couple dia expression as dem read di judgement out.
Another thing we de for inside dis tori Paul Biya wan do surprise broadcast to Cameroon pipo10th September 2019 Paul Biya don order national dialogue for end of September10th September 2019 Cameroon: Weti no deh President Paul Biya e New Year message?2nd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as...
Court grant EFCC order to freeze Lagos Govt account Wen BBC ask about di findings of dia investigation, EFCC tok say dem no fit tok about di details as di investigation still dey ongoing.
E say Okara na poet, novelist, prose poet, dramatist, short story writer, painter, dancer musician and cultural nationalist wey push Ijo and African oral poetry for di world to see.
Four teams fit use play-off qualify for Euro 2020. Who dey wia?
On Sunday 24 September na im she win election to remain inside office for another four years; dis one mean say Ms Merkel be di longest serving leader inside Europe .
Skip Twitter post, 1 Delete Netflix app on your system..unfollow them if you are a true Christian..The movie 'gay jesus' is an insult to christianity and abuse to our sensibilities..we stand to condemn it and all it stands for...Mad people...— Apst Johnson Suleman (@APOSTLESULEMAN) December 15, 2019 End of Twitter post...
Lizy Fawoh tori how for June last year, e pikin, Ebako very intelligent for class five, fall as e bin di play for school.
Jerry Springer Wia dis foto come from, Getty Images Jerry Springer na actor and tok show host of di Jerry Springer Show.
According to experts di blasphemy laws dey type by type and no be all dey lead to death penalty.
E get votes 46 votes and Bell 17.
Another thing we de for inside dis tori Togo protests: Why people dey march against Faure Gnassingbé?20th September 2017 Togo: Why people no want Faure Gnassingbé7th September 2017 Why people dey vex for Togo and Uganda?22nd September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don...
Skip Twitter post, 11 That’s how I left my 7-week old baby at home to attend @adekunleGOLD’s show.
Dem explain give people say di kain ingredient wey dey di butter mean say e easy to spread on top bread but no dey melt inside water like margarine.
One of di players, Ball, na di younger brother of LA Lakers player Lonzo Ball.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Tiamiyu tok dem bin close some of di lanes for Owonsonshiki area to Island side of di bridge to avoid wahala, but afta dem quench di fire, di whole road don clear.
Brother hama brother to win APC bye-election We go change constitution to make Buhari president for life - APC senate candidate INEC wey dey organize di registration also post how di registration waka dey go for oda parts of Nigeria.
One small group of pipo go just give di car any name wey dem like, before you know wetin dey happen, e don spread reach evriwia.
Di UN say International Day of Sign Languages dey mark di day wit International Week of di Deaf, and each day of di week get im own sub-theme: Monday, 23 September - Sign Language Rights for All!
Manchester City assistant Mikel Arteta na im pipo don point hand give to replace Arsene Wenger but afta dem speak to all di candidates Emery na im dem come choose.
South Africa vs Nigeria: Super Eagles draw wit Bafana Bafana to qualify for AFCON 2019
Another thing we de for inside dis tori Democracy Day: How Nigerians react to June 12 announcement6th June 2018 This is Nigeria video: Falz no ready to follow MURIC warning6th June 2018 Video, Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election24th January 2018 Opposition leaders wey form dia own governme...
Nigeria coach Thomas Dennerby make three changes to di team wey lose dia opening match against Norway on Saturday.
For 2016, di Linguistics Association of Nigeria say 50 out of di kontri 500 languages fit disappear in di next few years if dem no do sometin about am.
Pipo don dey pay tribute to her, BBC journalist Farhan Jimale tok say she be "beautiful soul" while immigration minister of Canada Ahmed Hussen say she be "voice for many".
Another thing we de for inside dis tori 'Why we like India pass China' - US19th October 2017 Why over 400 Nigerians dey China prison4th November 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duratio...
But many area people say all dis one no be true.
Another thing we de for inside dis tori Great Green Wall initiative: Nigeria dey carry last30th January 2018 Nigerians fit survive if 'nylon' no dey?13th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers21 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High ...
Another thing we de for inside dis tori Ganduje: Buhari must investigate Kano State govnor dollar video - SERAP4th November 2018 Godswill Akpabio defection dey make Nigerians wonda about President Buhari corruption fight8th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean ...
(@owhreoluwa) December 2, 2017 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 For those who may not know SARS stands for Special Anti-Robbery Squad, but all they do is to harass youths anyhow.
Terms and conditions (How you go fit enter) 1.For di work to dey eligible, e must meet di following criteria: 1.1.Di work must be an essay of not less dan 800 words; 1.2.Di author of di work must be 18 years old and above; 1.3.Di author of di work must be a current student of a tertiary institution in Africa for at lea...
Di state say oga Dino dey lie on top Onoja head.
When BBC reach out to Deji Adeyanju, im tok say e no know how di audio leak because im only share am to a few pipo.
Prime Minister, Joseph Dion Ngute take announce say from April 13 e bi compulsory for wear mask for public.
"I command dem, dem no dey command me.
For Lagos State, health workers say dem no wan do strike leave dia patients but dem no get choice.
Another thing we de for inside dis tori Coachella 2019: Mr Eazi, Burna Boy go perform wit Ariana Grande & Tame Impala3rd January 2019 Burna Boy don 'burn down' O2 Academy8th October 2018 Burna Boy new album don enter Billboard Charts10th February 2018 YouTube with Burna: 'I want make pipo remember say I bin dey around'...
ameroon: Security dey find 'terrorist' house to house for Anglophone area 14 November 2017 Wia dis foto come from, STRINGER/Getty Wetin we call dis foto, Di wahala for some parts of Cameroon don make many people run enter Nigeria Security forces for Cameroon dey carry force enter people house for di English-speaking so...
She pay tribute to his "extraordinary" doctor and thank everyone for "di outpour of love, support and help we receive".
Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019: Meet di new Big Brother housemates Venita and Elozonam30th July 2019 BBNaija 2019: Stripper, Awolowo grand pikin, 'Port Harcourt first daughter' storm Big Brother house1st July 2019 BBNaija: Why Khafi head of house win dey cause serious tok-tok online26th August 201...
For US, various trials dey go on for combination of drugs including chloroquine, hydroxychloroquine and one antibiotic wey dem dey call azithromycin, for treating Covid-19 patients.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, APC primaries: see how Ambode and Sanwo-Olu take drag diaself Nigeria vice president, Prof. Yemi Osinbajo, for one Sunday service for National Christian Centre for Abuja, tok say pipo suppose praise God say e allow Nigerians to witness anoda anniversa...
Wia dis foto come from, Getty Images Di side-effects no plenti.
residency - Minimum wage: New Nigeria 30k na wit immediate effect - Presidency 18 April 2019 Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo President Muhammadu Buhari don sign di new minimum wage bill into law, wey go carri di moni go 30k from di N18,000 wey e be now.
I may be the new Miss Universe but I will always be your Miss South Africa - we did it!
'We no dey allow dat kain thing' Di Public Relations Officer for OAU Abiodun Olanrewaju follow BBC Yoruba talk say di first thing wey dem go do na investigation to know wetin really happen.
Wetin we call dis foto, Di West Africa Bureau go get television, radio and digital production People dem wey speak to talk as how belle sweet dem when dem hear say BBC go start to dey do news for Pidgin.
Kenya suppose hold fresh presidential election later dis month after Supreme Court cancel di first one, but di main opposition candidate don pull out.11th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers59 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High...
But some practical considerations dey too: "To wear make-up dey stressful!
Met Gala 2018: 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala
Wia dis foto come from, Teke Elvis Yesterday goment order some passengers weh deh enta kontri for go sleep for some hotels for 14 days make deh check dem before deh go back home.
I understand most of these tragedies are avoidable, but we’ve seen avoidable tragedies in other countries too.
Dis people be Nigerians and we suppose learn how we go live together.
A post shared by chrissy teigen (@chrissyteigen) on May 26, 2020 at 3:55pm PDT End of Instagram post, 1 Di 34 year old model wey dey married to ogbonge American singer John Legend say she go soon take coronavirus test to prepare for di surgery.
"Thugggery na part of di culture wey I meet.
Mudslide Don Trap Plenty People for Sierra Leone
Another thing we de for inside dis tori Trump impeachment: US president go face trial for Senate19th December 2019 Twitter: Jack Dorsey wan ban all political adverts31st October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me How to ...
According to result of di test wey dem do for Salerno, Southern Italy, 25 of di girls die because dem no fit breathe inside di water as di small boat wey dem dey travel inside sink.
if you misbehave again we go do you again" - MURIC How Kano wan fight drug abuse from now Man chop beating for Kano say im use loudspeaker dey sell manpower melecine Di committee wey begin work on 19 December, 2018, no take up to one month to investigate and arrange dia report give goment.
Dem still dey try to see how dem fit rescue pipo wey still dey trapped for underground, four days afta di collapse.
Worst our beloved Anthony Joshua lost to Mexican Mr Ibu.
Rtd Colonel Ali don dey work with President Buhari since dia military days.
Otherwise di court fir don pronounce today Magnus Abe and di odas as candidates for APC as dia own primaries na di State Working committee na im conduct am, no be di National Working Committee.
On Thursday July 25, 2019 just one week afta dia kidnap, di Nigerian goment tok say dem don dey follow pipo wey kidnap six aid workers for Borno State discuss.
Di award for player wey play pass no really sweet Messi bell: "Right now I no care about the prize.
Each housemate suppose get six pictures and di one wey im picture match di red box na im be di Ultimate VPH.
According to di website for early dis week, Akindele-Bello suppose act as Dora Milaje, wey be di bodyguard of di Black Panther.
Another thing we de for inside dis tori 'Prince Charming' no dey so Italy woman marry herself She say she be di first "sologamist" for Italy, but e be like say solo wedding don dey grow all over di world.27th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate ...
Di two even nack whiskey join as oga Musk dey tell di host say pipo no suppose to dey judge oda pipo.
Skip Twitter post, 2 omg praise and ka3na or am i going mad herecan't sleep today is mad ooh #BBNaija pic.twitter.com/VEwBTAhATp— ryeen (@ryeen28013980) August 1, 2020 End of Twitter post, 2 Lilo and Eric Wia dis foto come from, BBNaija Wetin we call dis foto, BBNaija housemates kiss during di first Saturday night part...
If e no be say Scottish scientist Alexander Fleming do mistake for 1928, healthcare now no go be how we dey see am.
atholic Church - "Father Mbaka 'you go fail' video to Peter Obi surprise us" - Catholic Church 4 December 2018 Wia dis foto come from, Adoration Ministry Enugu Wetin we call dis foto, Reverend Father Ejike Mbaka Reverend Father Ralph Madu, di secretary general of di Catholic Bishop's Conference of Nigeria, say dem surp...
Answer: Applicant wey meet di requirement of di online registration go get invitation for physical screening wey go happun for every command of every state, plus FCT from 24th August to 30th August, 2020.
African Footballer of di Year profile: Victor Moses 11 November 2017 Wetin we call dis foto, Victor don find new life under Antonio Conte for Chelsea Wen Victor Moses look back on top how im career don waka, e dey easy for di Nigeria and Chelsea midfielder to see di 2016-17 season as big change.
If this doesn’t teach you any lesson in Ghana then sit down.— Sung (@mabr3moaden) July 21, 2020 End of Twitter post, 7 Ghana pass anti-vigilante bill last year to control acts of violence and use of vigilante groups before, during and after elections.
Di actress wey win award for how she act ''12 Years a Slave'' write her experience for inside di New York Times.
Unemployment reach over 90 per cent and Mnangagwa bin promise say im go create jobs for di country.
Another thing we de for inside dis tori Rivers: Adada community pipo butcher Sea Cow wey dem call 'Manatee' for fishing festival12th July 2020 Nigeria police redeploy 13 Assistant Inspectors General of Police9th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2...
For inside all dis years, di man dey very popular because of some of im quotes and di kind words wey im dey use.