text
stringlengths
21
14k
Who dey run things for Libya?
E no mean say all of dem must come out to vote on dat day, dis na only number of pipo wey dey registered.
Frank Mba, di Force PRO on Wednesday tell BBC how many pipo di Nigerian Police dey plan to employ into di force dis year and how dem wan select di candidates.
Supreme court don declare Hope Uzodinma winner of Imo governorship election Wetin next for Imo state new govnor?
Skip Twitter post, 1 16 stars going head to head to be crowned Africa's best youth player Who'll make the final ?
Authorities say one local politician, three Kenyans, three Tanzanians, two Americans and and one Briton follow die for di attack.
Winner: Kenya South Africa vs Mauritania.
Meanwhile President Buhari too don also assure pipo say dia security 'dey guaranteed'.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Many oda people enter Twitter to blast odas wey talk say Ms Obama painting no resemble am.
Another thing we de for inside dis tori Bauchi Supplementary Election: PDP candidate Bala Muhammed dey lead wit 6376 votes24th March 2019 Kano election: Abdullahi Ganduje supporters want new Emir, school catch fire for Kwankwasiya strong hold25th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactic...
Dem say her insurance no cover dat wan.
Port Harcourt killing: Anoda woman dem murder, pour acid shock residents
Na di second time e go win di award back to back and im beat fellow Thrones actors Alfie Allen and Nikolaj Coster-Waldau for di same category Game of Thrones end as fans expect?
Another thing we de for inside dis tori Video, Chibundu Onuzo say di book make sense.17th April 2018 Video, Story book wey di promote Pidgin20th March 2018 Video, Adesua Etomi talk about Chinua Achebe Things Fall Apart17th April 2018 Jonathan: Obama, Chibok girls plus oda tins inside former President book20th November ...
Coronavirus: How dancing Ghana pallbearers turn Covid-19 sensation
E say plan dey ground for Immigration Service to start to issue di passport for February to Nigerians.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di Royal Family of UK go pay for di wedding, including di service, music, flowers and reception.
Harper's Bazaar's Women of di Year Award, 2017 24.
I say yes say I thief di motor na im dem come carry me down, dem no torture me again."
Melaye deny all di allegation and im plead not guilty for court.
Adasa Cookey - Winner Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Du...
Another thing we de for inside dis tori Zamfara state: Nigeria goment don ban mining for di state7th April 2019 Zamfara attack: 'Network dey poor for di area but we confam say killing happun' - Police1st March 2019 Zamfara killings don chop 371 lifes - Amnesty International31st July 2018 Zamfara killings: 'Dem kill my ...
Tomorrow will be a great day.
Another thing we de for inside dis tori More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR28th January 2019 UN say 'Cameroon, make una protect civilians for far North'26th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey ...
Elon Musk big rocket launch dey successful Dubai don launch flying taxi Dr Nicky Fox, wey be scientist explain say: "E fit no close like dat for your mind but imagine say di Sun and di Earth just dey one metre apart.
Mr Musa say dem don send plenty LASTMA people go di area to help control traffic so dat people no go suffer too much.
Dis result mean say Man U still dey fifth position behind Leicester City and Chelsea wey dey third and fourth.
Why NAFDAC warn Nigerians against organic apple and blackcurrant from Australia Our dear Africa don tell bye-bye to wild poliovirus See ten kontris wey no allow Covid 19 enta dia domot - But dem win?
For 2011, WHO say 77 percent of Nigeria women dey bleach dia skin.
By 1983, im dey tell her say: "You dey my mind all di time, even though say di thing dey confuse me."
Bright Komla: Di Ghanian dancing artist
Di former goalkeeper for Bang Bullet of Nkambe, na one of de players weh up to 24 football clubs for Cameroon no pay salary and bonuses for dia players since de last football season.
‘Bread, chocolate, cake fit cause cancer’ 17 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, No be today sabi people don dey talk say wetin people dey chop fit give dem cancer.
See wetin happun wen she try to say "Good morning".
Di club statement say "Andres Iniesta sign lifetime contract with FC Barcelona on Friday, for deal wey go keep am for di club till di end of im career."
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: We no send 100,000 Nigeria refugees go back28th September 2017 Video, Wetin dey happun for Cameroon?14th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest...
Na di food wey oda pipo give dem na im dem dey eat.
Uwujaren say Sharu na one EFCC officer wey dey investigate some case wey affect big men for society like politicians and even some military ogas wey don retire.
Wife born five afta seven years of marriage 'To watch blue film get side effects' Anytin wey dey too sweet for belle fit purge pesin.
Ebola virus kill plenty pipo for Sierra Leone and other west African kontri dem last year.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di 2010 tournament no black managers at all, even though na di first World Cup to happun Africa Even di 2010 tournament, wey South Africa host as ogbonge victory for di continent, e no get any black coach inside.
E claim say police don collect order to kill am.
City go wan keep di title race alive while Arsenal dey eye top four position to qualify for champions league.
Nigeria economy grow pass wetin IMF predict for 2019 - Dis na di big lesson you gatz learn World Bank ease of doing bizness in Nigeria tori and reality wey dey ground Skip Twitter post, 1 Today, at a review of the administration's effort to support MSMEs, the Bank of Industry approved a $20M technology fund for young i...
Lyta new record label: Naira Marley sign Opeyemi Babatunde Rahimto MarlianMusic months afta disagreement wit Olamide YBNL Nation
Tori be say dis go be like di first time wey Pope Francis go gree ontop di accuse say clergy dey sexually abuse nuns.
Ghana APC Di APC for Ghana na one politician Hassan Ayariga form am for 2016 afta im lose presidential primaries for People's National Convention to contest di 2016 election.
"Step aside make Regional Director of Education, Ashanti take over administration of de school while Management of GES investigate circumstances wey lead to death of final year student" Cassandra Twum Ampofo GES PRO talk for press statement inside.
Di CCT bin schedule Monday, January 14 as di day to start di trial against Onnoghen afta di Code of Conduct Bureau file six count charge of non asset declaration against Justice Onnoghen.
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones Season 8 Episode 6: Di 'Iron Thron' end as fans expect?20th May 2019 Game of Thrones season 8: Pipo cry, rant and para wen Arya 'reveal say she die for GOT'2nd April 2019 Game of Thrones season 8: Wetin pipo do to watch di premiere15th April 2019 Game of Thrones: ...
Another thing we de for inside dis tori Forbes U-30: Cameroon Bamai Namata say overnight success no dey14th June 2018 Elvis Ndansi Nukam "Ma heart sweet me sotei as deh select me as Obama scholar"10th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pa...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon football: 24 clubs dey inside union bad books19th February 2019 Women World Cup 2019: Fifa go chook eye for Cameroon behaviour afta England defeat dem24th June 2019 AFCON 2019: Joel Tagueu don go house because of heart condition25th June 2019 France 2019 Women World Cup:...
''Young pipo be trail-blazers of progress.
hampions League: Liverpool & Tottenham fit join Man U & Man City for next round?
I think say we get less than 500 Nigerians wey dey Chinese prisons".
Minister of Science and Technology, Dr Ogbonnaya Onu, say tins don dey change for di kontri, as e tok to Nigerians for United States.
Buhari: Herdsmen attack go soon stop How Ghana use operation cow-leg fight herdsmen We no like wetin dey happen – Herdsmen NAF talk-talk person, Air Vice Marshal Olatokunbo Adesanya say di Amnesty International report dey "unfair, one-sided" and dem wan use am "embarrass" NAF.
Plenty train don crash for di country before-before.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Wetin be Patrice Nganang offence?13th December 2017 Cameroon: Anglophone crisis don make rights Group organise debate for Internet shutdown17th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you48 minutes wey don pas...
Di attack wey begin on Tuesday and reach Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot.
Speculations be say di Businessmen no want dey camera top for di committee sitting dat be why dem no show up.
School resumption in Nigeria: Latest update on how Polytechnics and Colleges of Education dey reopen afta Covid- 19 lockdown 16 September 2020 Wia dis foto come from, WIKIMEDIA COMMONS Di Nigerian goment announcement of 3 September leave di decision to resume for school administrators and state goments hands but di Pre...
Why Man Utd drop Ighalo for dia training camp "My mama cry wen she hear say Manchester United sign me" - Odion Ighalo United bin decide to no carry di striker go dia winter break training camp for Spain becos of concern say im fit experience difficulty to return back to UK.
If di pesin get all dis tins, im go get 70 points.
Royal wedding 2018: FA don announce who go replace Prince William to give cup 18 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Two tins go happen wey go shake England on Saturday 19 May.
How you fit survive pregnancy during dis coronavirus pandemic How to know face mask wey go fit protect you from coronavirus BCG vaccine fit work against Covid-19?
"Di way pipo dey look my intention wey no be wetin I mean, dey regretted.
Local tori pipo report say voter turnout bin dey low but di conduct of di elections bin dey peaceful.
For Tuesday, Barcelona say dem want collect the renewal bonus wey dem already don pay Neymar, and on top of that, dem want another 10% on top say im take time before im pay.
Grammy nominations 2019: Seun Kuti, Kendrick Lamar & Drake don gbab Grammys nomination
QTMPY: Reniss fit put you “dans la sauce” wit e secrets dem Dem no support media player for your device QTMPY: Reniss fit put you “dans la sauce” wit e secrets dem 7 August 2019 New Informate 8 August 2019 Producers: Bongben Leocadia, Usifo Umozokpea, Sarah Tiamiyu Reniss (kien Rennise Nde) open up wit e secrets weh fa...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria lose dia last match for di Godswill Akpabio stadium to South Africa.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, On Tuesday, one man dey look book wey dem wan sell inside box wey dem dey use keep weapon for civil war time for Libyan city of Misrata.
Dis na wetin Halima Sani wey dey cook and sell popular northern Nigeria food 'danwake' start with for her chat with BBC.
aomi Campbell: Why pipo dey para say Wizkid dey follow di supermodel 6 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigerians for social media no fit cover mouth as dem see foto of Nigeria Afrobeat star Wizkid wit supermodel Naomi Campbell.
British-Nigerian Cynthia Erivo get Oscar nomination for Best Actress Why Oscars disqualify Genevieve Nnaji 'Lionheart' film Best picture Winner: Parasite Ford v Ferrari The Irishman Jojo Rabbit Joker Little Women Marriage Story 1917 Once Upon a Time... in Hollywood Best actress Winner: Renee Zellweger - Judy Cynthia Er...
Dem come bury am on Saturday for private ceremony.
Another thing we de for inside dis tori Lauretta Onochie: Top ten tweets from presido Buhari social media assistant12th April 2018 How PDP use fake foto to shame President Buhari ontop Boko Haram wahala25th November 2018 Fake news: Five serious events wey shake Africa inside one year13th November 2018 Video, How you fi...
Anybodi wey win HOH game go get immunity from eviction for dat week.
Na four foreigners wey be British citizens dey do charity work for Delta state before dem kidnap dem.
Senegal, France dey meet on top education for girls
Di Investigate wey di DPO CSP Lucky Omoniyi do come find out say one SS2 Students na im cari am come di school and anoda one release am so dem arrest 18 years old Nicodemus Nkaparo and one 17 year old student.
E go reach 100 people wey wound and hospitals don full with people wey need help, sotay e don become wahala.
If the roles were reversed and some baby mama had run up on stage with a live mic, security would have carried her off.
She say by right, di returnees suppose stay di camp for di airport for 48 hours but dis people don dey di camp pass two weeks, so dem come dey complain when dem see other states dey come carry dia people.
Voters registration for Ghana 2020 election: What you need to know about di exercise
E no too good apply for anything wey dey below or above di kain work wey you don do and di experience wey you get.
Wia dis foto come from, Presidency Osagie Ize-Iyamu na pastor and politician.
Anoda time tori come out say Shekau don die na for 2014.
Anoda type of drug bizness don show, di idea na from "gig" economy wey dey use mobile phone app to contact contractor and to know weda dem dey available.
"I believe say everywoman must be confident in whoever dem be, which ever colour dem be, dey must dey confident."
Sports lovers, journalists den fans for social media bore chakaa sake of di 'nyama-nyama' tins wey happen for di event under inside Accra, Ghana last night.
NAFDAC don warn against killer fish Fruits and veggies wey dem use chemical ripe boku for market - Nafdac Wetin we call dis foto, Nigeria and Gambia don experience plastic rice palava before.
Na at least 73 people bin die for di attack and government don do mass burial for them while 80,000 others dey live for camps.
Di cabinet office dey chook eye on top di matter to find out if im break any rule according to how minister suppose to behave.
United States conduct dia first nuclear test explosion for July 1945 and drop two atomic bombs for di cities of Hiroshima and Nagasaki for August 1945.
Respects Professeur!#Etoudi2018#237vote#JVC— Cabral Libii (@Cabral_2018) October 14, 2018 End of Twitter post, 1 But before de council even get results form vote counting commission some social media don komot dia own.
Election Postponement: How INEC put coma for my wedding
You are my hero forever — Alagba (@asliffsb) July 15, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 RIP, Flying Officer Tolulope Arotile https://t.co/GeYw3TATt4— Ajani Gideon O.
You did it to help others.