text
stringlengths
21
14k
End of Facebook post, 1 Anoda person Maryline Mankaa say deh get news for around 1:00am and deh just di drink palm oil.
Di latest odds still give am about one in three chance of winning on 3 November.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Former govnor of Ekiti state wey also no dey hide im own to crticize di ruling goment also send goodwill message give Osinbajo.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Two suspected cases for Ghana test negative6th February 2020 Coronavirus: WHO don declare am world emergency, see how Ghana, Cameroon, Nigeria dey fight dis respiratory sickness wey no get cure from dia domot30th January 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Police for US been arrest am after one private jet company, TapJets accuse am say him use credit card wey him thief take book flight of $10,943.
Which groups dey face di inequality pass?
Another thing we de for inside dis tori Jacob Zuma protest: Yawa don gas between groups Serious palava na im happen between those wey support and those wey dey against President Jacob Zuma of South Africa.5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse
Nigerians dey talk as MMM founder die Nigerians dey ask why government wan forgive Boko Haram For di last ten months, e pass 4,000 Nigeria people wey dem don bring back after tori comot say dem dey sell people for troway money..
Dis militia weh deh create'am just for about one-year don make some villages for Northwest and Southwest no go area for authorities, Nigerian based Cameroon Analyst Nna -Emeka Okereke tell BBC.
Also dat de make all de mimbas for de whole constitutional council step aside for seka say det di suspect say deh no bi impartial.
Di English side dey claim say di Francophone areas wey plenti pass dem, dey treat dem anyhow.
Wizkid Day: Why pipo dey para
Di Judge also order say di petroleum products wey dem catch dem wit na Federal Goment go collect am.
"Make workers talk to dia home agency for guidance and how work go dey," e talk for brief statement.
Torture and inhuman treatment na lock-mop for Cameroon - US report Cameroon: Football bodi don trim 77 applications dem Afta court president, Colonel Abega Mbezoa (epse) Eko Eko komot de judgment, Engono Thaddee weh na prosecutor and civil party beg court president say make e give serious and didactic punishment weh e go discourage odas for check say dey fit use violence as way for get weti weh deh want.
At least five million one hundred and fifty six irons na im fit on together with dis new level.
Im wife Mackenzie go keep 4% stake of di online retail business, wey worth $35.6bn on e own.
"Di continent dey fast become di centre of global extreme poverty.
Another thing we de for inside dis tori Ghana economy: 'Game boys' chop $230million as dem 'mugu' banks, private companies, individuals4th October 2018 Menzgold company dey make some pipo heart beat gbimgbimgbim for Ghana26th September 2018 Ghana President Akufo-Addo defend Chinese investment for Africa27th September 2018 Kweku Adoboli: Former UBS trader chop hot as UK court reject en appeal against deportation to Ghana25th October 2018 Menzgold customers for Ghana dey fear say CEO Nana Appiah relocate go South Africa21st December 2018 Menzgold announce 'AU Day' give customers for Ghana after dem sue SEC den BoG28th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria must use dis money to arrange for mosquito nets, insect sprays and to take support di healthcare system.
Is that too much to ask for?— Lola Okunrin (@lollypeezle) November 6, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Pete Edochie have acted numerous roles in movies As a Rev Father As a King As a Policeman As a Chief Priest & many more Holds the record of Nigerian actor with most movies & roles!
Another thing we de for inside dis tori Facebook marriage for Kano provoke Islamic police to declare couple wanted4th July 2019 Sarkin Waka arrest: Kano musician don get bail12th September 2019 Kano Governorship Election 2019: Elections dey INCONCLUSIVE!11th March 2019 Kano shooter use pump action gun fire pipo during horse race20th June 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election46 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
INEC PVC deadline: Pipo like fire brigade
Police and court take up de matter Manhyia Divisional Police Commander, ACP Kwaku Buah talk BBC Pidgin say "I just visit de boy for hospital, he still dey on admission but he dey lie on en stomach, en whole body be bandaged."
Di Prof. suggest say di third eye of di snake fit be "di last part of im twin wey no form finish."
Chidozie say e don tey wey im school clinic don dey give poor medical care to students and e no fit dey do siddon look again.
Another thing we de for inside dis tori 2:29 Video, Prince ‘The Buzz’ Larbie: Meet Prince di boy wey fit be world fastest 7 year-old boxer, 2,2911th June 2020 Video, Meet 9-yr-old boxer wey wan be like Anthony Joshua16th January 2018 UFC 248: Israel Adesanya na still champion, beat Yoel Romero by unanimous decision8th March 2020 Kamaru Usman vs Jorge Masvidal UFC 251 results: 'Nigerian nightmare' win to retain im Welterweight title - See how di fight go12th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
But her happiness turn to sorrow wen on di 13th of August, 2018 doctors for Federal Medical Centre for Keffi Nasarawa state, North Central Nigeria announce give her say her pikin join-join for bele (wetin doctors di call conjoined twins).
But one of di advertising platforms wey im bin dey use to spread im virus cast am give police afta im attack di platform with virus come threaten dem say na im be di king afta dem tell am to stop dey advertise viruswith dem.
Before im join Arsenal as dia new manager im bin dey part of Pep Guardiola coaching staff for Manchester City.
Na good player wey get potential to grow," na wetin Italian football writer Danielle Vieri tok.
But police for Delta State tell BBC Pidgin say di boy wey be di victim still dey alive.
Another thing we de for inside dis tori Africa: Meeting to end child marriage don begin for Senegal23rd October 2017 #DayOfTheGirl: 'Hail your female pikin today'11th October 2017 Quarter of child marriage dey happen inside Africa11th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Liberians dey sing "bring back our moni" afta $100m grow wings vanish like ghost We dey inside difficult times for Ghana, but e no sheda be crisis - President Nana Akufo-Addo To add salt ontop injury, tori come comot say CNL wan end all dis 'training' contract for October 2018 and send dem away.
Di decision follow recommendation of President Muhammadu Buhari wey also attend di meeting.
Violent post wey dey too bad like video wey show di cutting of human being head.
Every two weeks we go teach you how to make different tins For dis week episode we go show you how you fit make your own perfume for house with shikini moni?
Di day dey follow wetin dem dey call 'Thanksgiving' for overseas.
Supreme Court ban APC from Rivers voting INEC don withdraw 25 certificates of return, award am to oda pipo Di court support wetin di ruling wey di Court of Appeal for Sokoto give on top di mata and di five man panel tok say party wey no get candidate no fit tok say dem win election.
"No no no no e no true, na rumour, na fake news, nothing from any court from Rivers as I dey speak.
Di result wey di election commission declare dey consistent wit di one wey di civil society Parallel Vote Tabulation process too collect."
Another thing we de for inside dis tori Messi transfer news: Which English team go fit Barcelona captain best?31st August 2020 Neymar and Nike don part ways afta 13 years- See why?30th August 2020 Police drop Neymar rape case because of no evidence30th July 2019 Bayern Munich beat Paris Saint-Germain to become di champions of Europe for di sixth time23rd August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Slave trade still dey happun For anoda moment, he give one impromptu monologue about 19th century abolitionist Harriet Tubman.
Sierra Leone go do another presidential election Anyhow e be, e mean say di Tuesday date wey dem set to do second round voting no make sense gain, even if di court on Monday say make dem carry go.
Di official accounts of Barack Obama, Joe Biden and Kanye West also ask for di crypto currency donations.
Di 35-year-old striker wey bin dey play for Sweden score 28 goals after e show 46 times for Man U last season.
Arsene Wenger Wia dis foto come from, Getty Images Afta twenty-two years for Arsenal, Arsene Wenger step down as dia manager and since den im no get work.
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa Governorship election 2019: Supreme Court cancel David Lyon election, declare Douye Diri of PDP winner13th February 2020 Bayelsa Governorship election 2019: Diri bring di message of hope and prosperity15th February 2020 Bayelsa election: Court order DSS to investigate Deputy Governor for fake certificate21st February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem dey use Marijuana for medicine and also to do oil Nigeria dey fight weed Igbo, Ganja or weed for Nigeria dey illegal but e full everywhere.
"E say e just reach di hotel, e dey reception around 1am dey try locate im friends wen police enta.
Nigeria Independence Day: "As school pikin I dey dia korokoro wen e happun"
Na wetin we don see so far be dis, we go dey update you as BBC pidgin tori pipo waka go oda places for Lagos, Ogun and Abuja.
Diabetes Pipo wey get diabetes also dey at risk for kidney failure as dia body no fit regulate di sugar wey dey dia blood stream.
Your achievement speaks volume for the little time you had here.
Paris Club Refund na money wey group of rich countries dey give other countries wey bin dey experience hardship.
Di blind man wey dey helep oda blind people for Cameroon 9 February 2018 Wetin we call dis foto, Coco Bertin belive say manna no go fall from up for anybodi Coco Bertin weh na Director for Club for Young Rehabilitated Blind in Cameroon-CJARC say manna no di fall from heaven for blind pipo dem.
Why Southern Cameroon wan comot Cameroon Constitutional Council push verdict for SDF case forward Bensikin boys deh bi block road say make motor no pass because deh bi wan go see de army man weh w kill de boy.
Na Nigerian and Ghanaian women dey find abortion medicine pass for internet
Na so Howard tok inside video e post ontop Instagram Di actor also share foto of di moment wey tears begin comot from Mira eyes as e put di ring for her finger again.
E dey common for pipo to use di #prayfor hashtag wen bad tin happun for any part of di world, but for Nigeria e dey cause division as some pipo believe say e dey wrong for pipo to ask for prayers, wen goment never do wetin dem suppose do.
See tweets of some of di reactions.
Okogbe bridge accident: 'Many pipo dey fear say if you save pipo inside water you no go survive, but I enta save seven'
Darku still say TEN go continue to produce 50,000 barrels a day until the end of the year, and Tullow go work with Ghana government to get all di permit dem need, wey go allow dem resume di drilling waka by di end of dis year.
aster Semenya case ontop 'man blood' dey start Monday 18 February 2019 Wia dis foto come from, Anadolu Agency Obonge South African Olympic Champion Caster Semenya dey go Arbitration Court for Monday to challenge rule wey wan force am to reduce di man blood wey dey her bodi.
We dey sleep were we see space.
He is the first MMA fighter to ever be sponsored by Puma.
Fifa wey dey in charge of world football dey expect say di number of pipo wey go show for France fit dey similar or e go beta pass, but di ogas of di ruling body believe say pipo wey go watch am for TV go pass di 750 million wey bin watch am four years ago.
Guinea - Bissau - na di The Djurtus be dia nickname.
Representatives from European Union member states, China, Russia, Egypt, Jordan and UK go all take part with many odas wey dem invite to attend.
You go see us for Facebook, Instagram and Twitter and use #100Women Another thing we de for inside dis tori Uganda: How menses dey make girls marry early24th October 2017 Video, Turkey get special Bus for only woman dem20th October 2017 Africa: Meeting to end child marriage don begin for Senegal23rd October 2017 Saudi Arabia wan allow women to drive26th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers49 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Cameroon ruling party CPDM sweep 63 senatorial seats dem
Dis judgement dey come just two days afta di same election tribunal bin don dismiss di petitions wey Alliance for Democracy, United Peoples Congress and Liberation Movement parties bin file.
Wia dis foto come from, Getty Images Another thing we de for inside dis tori FIFA World Cup 2018 Russia: Nigeria go jam Argentina1st December 2017 FIFA World Cup trophy don enta Nigeria7th March 2018 Video, FIFA World Cup tour: Di trophy show for BBC office Lagos16th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"E no dey work like dat and I no be politicians, all I know be say on dat day I go come out to vote who I want" Omekadiya na di wife of Ralph Uwazuruike, di leader of - Movement for di Actualization of di Sovereign State of Biafra' wey be one of di Igbo groups wey wan break way from Nigeria sake of say dem believe say Nigeria central goment no dey treat di south east region well ontop development mata.
asa SpaceX crew dragon splashdown video: Doug Hurley, Bob Behnken capsule land on top water 3 August 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Thank you for flying SpaceX" - Doug Hurley and Bob Behnken return to Earth Two American astronauts don land dia space-plane for water wey make dem di first commercial crew mission to di International Space Station wey return to Earth.
Ghana Police detain Burkina Faso national who enter Catholic Church plus pistol
Emmanuel Tagoe knows it himself that he has a lot of work to do to get to Isaac Dogbe's level.
Dat na according to AFP tori people.
Skip Twitter post, 5 I am so pleased that we are having this conversation.
But di good tin be say Nigeria already don sign agreement wit Cameroon to inform us first like 48 hours to di time before dem release am. "
Pipo too plenti for township wey dey make 1 out of 3 Nigerians to dey share toilet and increase chance of contamination.
Shatta Wale vs Sarkodie, Wizkid, Stonebwoy which be di biggest beef Accra Mall ceiling collapse for shoppers head Why some Wizkid fans attack Shatta Wale Video of how Ghana dancehall star propose to Michy don scatta social media for di west African kontri.
Oda executions to come Wesley Ira Purkey, wey dem sentence in 2003 for di rape and killing of one 16-year-old girl afta he cut her body, burn am come throw her inside soakaway.
Her app wey she wan launch for universities across di kontri get plan to epp student report cases of sexual harassment witout fear say pipo no go believe dem.
Please don’t let me down .. am telling my boyz here ..I know what u can do !
Posted at 11:24 9 February 202011:24 9 February 2020 Make way, Chief of Bell community don show!
Wia dis foto come from, Nigeria goment Di President also call on ogbonge tech companies to do dia work well and stop di spread of false informate like xenophobia through social media, wey fit make kontries begin fight each oda.
Pontifical secrecy na di rule of confidentiality wey dey protect information wey dey sensitive about how dem dey govern di church, e dey like di "classified" or "confidential" status wey companies and civil goment dey use, Di Catholic news agency tok.
United- 55 Sevilla -55 Frankfurt- 50 Sporting CP-48 Basel-48 United dey unbeaten for 14 Europa League knock-out matches since dia 2-0 defeat to Liverpool for Anfield for di round of 16 for March 2016.
This is not OK... Gambling with people's lives.
Wetin we call dis foto, Senobar Johnsen, one of di bakery customers say e dey very obvious say people prefer card pass cash.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria dey depend heavily on crude oil for goment revenue Na evribodi, both goment workers and private workers go feel di effect of dis crash, Famoroti warn.
End of Facebook post, 1 From di moment wey moderator Mark Eddo call di final candidate on top stage and pipo no see presido Muhammadu Buahri or PDP candidate Atiku Abubakar, pipo start to ask questions why di former vice president wey just come back from America no show.
E dey possible make di virus don affect person wey travel go China around October to December 2019 last year?
For August dat year, one officer Darren Wilson shoot and kill Michael Brown, one black 18-year-old.
Last month, di Duchess of Sussex - wey be American - share foto of baby Archie leg to celebrate her first US Mother's Day.
According to to NCDC, out of di 86 new cases, Lagos get 70 case, FCT record seven, den three na from Katsina , while Akwa Ibom get three, den Jigawa, Bauchi and Borno record one-one case each.
Dem drag me go gutter, leave me there.
Buhari no go address di nation - Wetin go happun next?18th May 2020 Current news in Nigeria: President Buhari security council meeting must find solution for dis four national challenge14th May 2020 Coronavirus: Make your own face mask but read dis first4th May 2020 Rivers State news: Wike extend lockdown - See six important tins di govnor suppose reconsider before di next total lockdown of Port Harcourt City & Obio Akpor17th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?