text stringlengths 21 14k |
|---|
Dem no longer need to come our office for Abuja Airport Road for dat one." |
Senator Melaye say di law wey di group dey use operate give dem permission to carry gun and oda weapons. |
"Early dis morning pipo don open shops do dia business laik say nothing happen for dis area," Buma Robert tell from Bamenda. |
Di Nigerian striker fly from China come Manchester last weekend afta di club sign am on loan from Shanghai Shenhua. |
Nor be everytin be school mata, book mata, but no be say make dem carry waka, forget say school dey, because school go resume one day, make e no be say dem go do forget wetin dem bin dey learn. |
Since after Dangote chat with Mo Ibrahim go viral for social media, many pipo just dey tok about am especially after e mention say e no dey carry single dollar as e down so even though na im rich pass for di whole Africa. |
A permanent replacement will be nominated at a later date.— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) November 7, 2018 End of Twitter post, 1 For one letter wey im write, tok say im dey resign because na wetin di presido tell am to do. |
"Everything you don give to di world … di legends and heroes wey you don show say we be … go live on forever. |
You need to dey build business. |
Car companies go convert dia factory to make ventilators Coronavirus: How to 'self-quarantine' and why e dey important now But some kontries don manage to contain di spread. |
Fertility rate for di kontri na 1.25 pikins per woman. |
Lisa explain give one popular news website, The Paper say di reason why she no dey around na because of her tight schedule. |
Africa don lose plenty moni as pipo di hide travel for ship |
Tsvangirai health worse on Monday, im family tell Zimbabwe's Bulawayo24 news website on Tuesday. |
Recent report don talk say fight-fight go increase for sub-sahara Africa for 2030 and climate change na di major cause. |
Di reason for dia be say, wen dem first create EFCC for 2004, e bin get one unit wey dem dey call, National Financial Intelligence Unit, wey all banks dey automatically registered wit. |
De woman weh e di advice African presidents for economic matters say, "Plenti taims wen we tok regional trade we di tok about woman dem. |
Dem go use VAR for quarter final stage for di tournament wey go start on 13 January. |
"Dis na di first time wey we dey hear Shekau for clip dey cry, dis na pesin wey dey always laugh and mock pipo wey im dey fight." |
See di new guidelines if you dey travel - Flight resumption in Nigeria: Airport go reopen for Abuja and Lagos for domestic operation on July 8 - See di new guidelines if you dey travel 1 July 2020 New Informate 7 July 2020 Wia dis foto come from, FAAN Following di federal goment approval wey give two airports, Lagos an... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Twitter/@BashirAhmaad Unlike Hajj, Umrah na optional pilgrimage to Mecca wey Muslims fit go for any time of di year. |
"Make man no say e no bin know, problem dey big compound, buy two bottle cooking gaz keep'am for house because price go high", na de message dis weh kontri pipo don di share for whatsapp. |
Mental health day: Ghana prayer camp wia dem dey chain pipo wey get mental problem |
Cameroon Journalists don take over social media di ask make goment free Mimi Mefo, one of de best female journalist for Cameroon, weh e don dare go Batibo cover Anglophone crisis. |
Sara-Jayne say "Di colour of my skin na palava, and wetin my biological parents do dey very bad, dem take me from my homeland and raise me up somewhere else." |
Dat na why Association of Community Pharmacists and Nigeria Drug Law Enforcement Agency NDLEA with some Youth Corp members waka to mark international day against drug abuse to draw pipo ear say make dem no abuse drugs. |
First, US officials don blame China for di global spread of Covid-19. |
Im follow many artists do collabo during im long music career, and na im be di drummer for The Good, the Bad & the Queen, with Damon Albarn, Paul Simenon and Simon Tong. |
Another thing we de for inside dis tori Carl Ikeme: Nigeria goalkeeper don retire from football27th July 2018 Victor Moses career for Super Eagles of Nigeria inside foto15th August 2018 Salah: Di Egyptian god wey conquer England14th May 2018 'Heading' for football dey increase chance of brain disease?13th November 2017... |
Another thing we de for inside dis tori Angela Merkel visit: Volkswagen go start assemble cars for Ghana by January 201931st August 2018 Churches den mosques for Ghana agree plus gov't on tax payment30th August 2018 Kofi Annan funeral: See foto of how Ghana bury di former UN oga13th September 2018 Top Tori Ten tins you... |
Wizkid, Kizz Daniel totori fans for 2018 One Africa Music Fest for Dubai Small pickin for social media don increase Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram A Big Congrats to all the Winners. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon national dialogue: 'We go take part if goment gree we conditions'27th September 2019 Anglophone Crisis: Bafut Palace in Southern Cameroon say Prince Neba di fight for e life afta BIR attack28th September 2019 Paul Biya don order national dialogue for end of September10th... |
Nigeria Airforce say dem don send more air power to go find di school girls dem wey dey miss . |
NDDC boss collapse for probe hearing Senate dey vex for Shiite protesters Why I rescue Joy Nunieh from heavy security for her house - Wike Minute of Silence Lawmakers say dem go observe one minute of silence for soldiers and also ask say make di federal goment do sharp-sharp to arrange better equipment for di armed for... |
I don't know the Lagos she's describing ALL my secondary school mates of Igbo ancestry in Anwar Ul Islam College Agege speak Igbo proudly and impressive Yoruba with nice Igbo twist. |
Most of dis money no go comot from China sake of say na China Construction Company - CCECC build di terminal and go build di odas. |
Amaka say, if house dey for area wey make sense and di landlord get plenti house plus tenant e no go get time to chook eye for wetin no concern am. |
S - Nigeria economy grow by 2.27% for 2019 pass wetin International Monetary Fund predict - NBS 24 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Picture of 1,000 Naira Nigeria economy don grow by 2.27% for 2019 from di 1.91% wey e be for 2018, di latest report of di kontri statistics bureau... |
And if you kiss pesin and dem get symptoms but you no get, make you still self-isolate. |
Another thing we de for inside dis tori Jeff Bezos: Net worth of Amazon.com CEO and founder of di E-commerce company dey make pipo tok about di American business magnate8th July 2020 Di richest women for world6th April 2019 Jeff Bezos: World richest man dey divorce im wife of 25 years9th January 2019 Top Tori AS E DE H... |
De charges wey dem take whack dem dey include possession of explosives and firearms without lawful authority, also manufacture of firearms without lawful authority, then manufacture of explosives and ammunition's without lawful authority and finally possession of explosives and firearms. |
For 1980, less dan 5% of adults (ova 18) get diabetes for di world - for 2014, di rate na 8.5%. |
https://t.co/2h1OD0SrtY— Ronke Lawal (@ronkelawal) February 17, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 When is "Namaste Wahala" hitting the cinemas? |
Ms He tok say wen breeze blow enter her eyes she bin tink say na dirty. |
Sebastiano Cardi, wey be Italy ambassador to di UN put mouth for di matter for Twitter, give advice. |
Another thing we de for inside dis tori Cardi B wan trademark "Okurrr", plus how Beyoncé, Jay-Z, Prince & Taylor Swift don try am before22nd March 2019 Cardi B don explain why she bin 'dey drug and rob' men27th March 2019 Nipsey Hussle: Five facts you suppose to know about di murdered African-American LA rapper1st Apri... |
NAN and oda local tori pipo later report say di Committee wey APC National Working Committee (NWC), send make dem come do di election, tok say election no happun for di state, say dem still dey prepare for di primary, make pipo no dey carri fake tori upandan say dem do election. |
Im enta office since di kontri independence for 1993. |
13 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kim Jong-Un no dey too travel comot from im kontri Di summit wey di world bin dey wait for between US presido Donald Trump and North Korea leader Kim Jong-un don come and go. |
Aso Rock wey be di seat of goment for Nigeria still dey shock say tori pipo Punch Newspapers publish report of dia new editorial policy wia dem change President Muhammadu Buhari official title to 'Major General'. |
Helge Braun, wey be German Chancellor Angela Merkel chief of staff, tell Bild newspaper at di time say di mata get as e be say Ozil go make dat kain choice, even as e see di way pipo react to im meeting with di Turkish president last year. |
Earlier dis year, Akpabio bin comot from People's Democratic Party (PDP) enta di ruling All Progressive Party (APC). |
Dangote go like buy Arsenal, sack Wenger Dangote level don enter Bloomberg 50 Dangote wey worth $12.5 billion according to Forbes, don dey tok am since like 2010 say im get interest to buy di North-London football club. |
Enta for BBC Pidgin Essay competition Dis na where you go find all di informate about di BBC Pidgin Essay competition wey you fit use win scholarship.6th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldes... |
Speaker of Parliament Jacob Mudenda na im talk so. |
Thai king Vajiralongkorn marry im bodyguard, make her queen 2 May 2019 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Dem show di king dey pour sacred water ontop di head of he king is seen pouring sacred water on the head of Queen Suthida Di King of Thailand don marry di deputy head of im personal bodyguards, com... |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Nigerians react Meanwhile Nigerians don dey react to di kasala between di police and army. |
Dangote first make moni by trading in sugar, but e later hit better moni wen im begin manufacture cement, flour, pasta and juice. |
She further explain say dia lives dey in danger but dem shock say goment and security pipo neva come epp dem. |
Dem don attack di camp wey dey dia, military and civilian checkpoints, and bus station sef don follow suffer attack. |
"No matter wetin happen, we dey come against some big teams, whether inside di draw or for anoda stage. |
"Harry, Meghan and Archie go always be members of my family wey we love well well," di statement tok dey go. |
Dis judgement don cancel di 158-year-old colonial law wey di judge say dey treat women as if dem be man property. |
President Nana Akufo-Addo talk for di launch say dem dey try make di police dem work beta. |
Our editorial values say: "Di trust wey our audience get for our content dey for everything we dey do. |
Walter Onnoghen: Buhari no get power to comot Chief Justice |
E no too tay wen di State bin get new Polic oga to put gbege and tins in order for dia. |
E also say anoda challenge be say di protocol to get moni from public private partnership (PPP) na long one and e no easy to show result inside four years. |
Dem say more times these illegal migrants who be fraudsters dey use di houses dem dey rent for criminal activities. |
This is really transparency and Accontability. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Di money go help 87,000 pikin dem'18th May 2018 Facebook marriage for Kano provoke Islamic police to declare couple wanted4th July 2019 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 'I dey see as pipo dey crawl for ground'20th March ... |
Another thing we de for inside dis tori Justice for Uwa: Rape story of Vera Uwaila Omozua provoke President Buhari to give marching order to Nigerian Police2nd June 2020 Justice for Uwa: Rape & murder case of Uwavera Omozuwa lead to oda justice movement for victims in Nigeria - See wetin we sabi4th June 2020 Top Tori W... |
End of Facebook post, 6 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Facebook post, 7 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Two unknown gunmen last month shoot Ahmed three times, twice for en chest den one for en neck few meters from en family house. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Common misconception is that I’ve been making millions and millions from residuals for the work I did. |
American professor John Paden torchlight di relationship wit Daura and Buhari and im highlight say e don tey wey dem don dey run tins togeda. |
Dis na afta one earlier statement from di president wey draw ear give di group to wait for court judgment on El-Zakzaky mata and stop to dey use violence and road blocking to protest. |
ria Police - Khadijat Oluboyo: Na yahoo boyfriend kill Khadijat Oluboyo to use for 'money ritual' - Nigeria Police 9 July 2018 Wia dis foto come from, KHADIJAT FACEBOOK One day afta Nigeria Police find di deadi bodi of Khadijat Oluboyo, daughter of di immediate past deputy governor for Ondo State, police say her boyfri... |
'I no get any plan for Nigeria presidency' - V.P Yemi Osinbajo Ganduje say di members of di committee go include governors of Kaduna, Zamfara, Taraba, Benue, Adamawa, Edo, Plateau, Oyo, and Ebonyi states dem. |
fe of victim - Mgbuo-Odohia killings: "Na my front dem kill my husband" - wife of victim 8 April 2019 Di wife of Rowland Abraham, one of di eight pipo wey gunmen kill on Saturday night for Mgbuo-Odohia don open up about wetin happun. |
Super Eagles jersey wey everibodi wan buy 28 May 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nike never release Super Eagles Jersey, but e dey sell wella As di FIFA World Cup for Russia don nearly reach, many pipo for Nigeria dey prepare to support di Super Eagles, weda na for home or for ... |
Erica dey 'competitive' Erica, 26, say she dey "naturally brilliant" but say she dey always do well for tins wey be say she like. |
Sophie Turner wey dey play di Game of Thrones character Sansa, marry her musician bobo Joe Jonas for inside one Las Vegas Chapel afta di Billboard Awards. |
Di cleanup wey start for May 15, 2019 na part of effort to recover di river wey don dey seriously polluted. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon refugee: 'I waka 8 weeks for inside bush' Di oga wey for one state emergency management for Nigeria say dem don register plenty-plenty number of people wey run from Cameroon.24th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey do... |
"We get understanding wit Cameroon say dem must give us long notice if dem wan release water from di dam so we fit prepare well for any wahala e go cause." |
"People wey go eat am go get correct protein and im go make am soon, to dey eat food wey insect dey insect no go hard people." |
Ghana get system wey dem dey use increase minimum wage almost regularly, di last time dem increase na January 2016. |
"Kirk, "DaBaby "Please Excuse Me For Being Antisocial," Roddy Ricch WINNER Best Female R&B/Pop Artist Beyoncé H.E.R. |
Another thing we de for inside dis tori PDP protest for Abuja turn gbege for police teargas5th October 2018 All Progressives Congress: Opposition party dey protest Osun election5th October 2018 Nigeria 2019 Election: 'Make PDP aspirant unite to sack Buhari' - Wike31st August 2018 ‘Federal Gofment, investigate Rivers St... |
Or even sef, why dem no make am so tweets go dey appear according to time wey dem post am or give dem edit button. |
If I hear loud noise e go come back to me. |
Wia dis foto come from, APC Wetin we call dis foto, Tonye Cole na di APC GovnorshipCandidate for Rivers State Even di appeal wey di APC Governorship candidate Tonye Cole and odas carry go for di visiting Appeal Court Panel wey President of Court of Appeal dey up to handle di mata no get head as di court dismiss di case... |
Di president don still face criticism. |
May 2016, di price of petrol later increase to N145 per litre, di Minister of State for Petroleum, Mr. Ibe Kachikwu say di increase dey come to balance di different prices wey Nigerians dey pay to buy fuel from di marketers sake of fuel scarcity. |
Savvidis go also pay fine of $123,000 and di Greece superleague don comot three points from PAOK. |
Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her27th August 2018 Leah Sharibu: 'My morale high wen I hear her voice' - Leah papa28th August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass I... |
Father Kukah wey be peace builder say e dey show clearly say Nigerians dey more divided now than before di 2015 general elections. |
Another thing we de for inside dis tori Grammys 2019: Celebs wey slay on top di red carpet11th February 2019 Grammy 2019: Childish Gambino win song of di year, Lady Gaga get three, Cardi B make history11th February 2019 Komla Dumor Award 2019: How BBC award change my level - Didi Akinyelure5th February 2019 Top Tori SA... |
UNHRC - Na wickedness dem dey do migrants - UNHRC 14 November 2017 Di United Nation Human Rights Commissioner say di way dem dey treat migrants for Libya be like "modern day slavery". |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.