text
stringlengths
21
14k
Omam di wanda weda de fighters no know weti de world di go through now.
Smoking - For November 2017, Pope Francis ban cigarette smoking inside di Vatican.
Na MLS commissioner Don Garber officially give Miami official carry-go to get another expansion side, with announcement ceremony on Monday.
Because di way wey dem take do am no proper-proper, dem come begin change di number of refugees to make am look like say e pass wetin e be.
Another thing we de for inside dis tori #Gurmadqaran: Somalia dey find blood for terror attack victims17th October 2017 Somalia explosion don kill almost 300 people - officials16th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet ...
"We meet am as wia dem tie am wit goats, inside dried excreta both im own and di goats own.
COPEC Ghana, Committed Drivers Association, Ghana Importers and Exporters Association den other groups say if government no reduce di fuel prices, dem go hit di streets again.
Di NGO say dis demand from people for China na because donkey no too dey for China.
Tori be say di World Health Organisation don dey share antibiotics to students so dat di infection no go spread pass as e dey so.
Refugee Charity Positive Action in Housing say madam Baguma bin claim asylum and bin live for "extreme poverty."
Gays go die by stoning - Goment new law Anglican Church for Nigeria dismiss four 'gay pastors' Dis move by Botswana court dey come after Kenya recently tok say dem no go overturn dia own law to make gay sex legal.
"E take like one hour before I come feel dis tin wey sweet my bodi.
', I come find out say even tho say di evidence no really be fact, e fit be true.
PDP also signed Marcelo (National Publicity Secretary And Spokesman of the APC, Bolaji Abdullahi) into PDP!— JAY J-StYlE!
Kaduna Kidnap: Gunmen carry Canadian, American near Kagarko village Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you39 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always...
Afta dem foul Rodrigo Bentancur inside di box towards di end of di second half Ronaldo again convert am to goal.
Ghana ein population dey around 27 million, but statistics on people wey get TV set dey show say over two million Ghanaians dey own TV sets.
Cameroon go be de first kontri for host AFCON with 24 teams and de competition go start for June end for July.
And traffic light give am di ansa.
Laolu Akande wey be tok tok pesin to oga Osinbajo confam to BBC say dem dey aware of di accuse and say dem go soon react to di tori.
According to Decree Number 2 of 1984, dem give di state security and di chief of staff power to detain, without charges, individuals wey dem see say na security risk to di state for up to three months.
ria: President Buhari don set up committee to audit loot 22 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari campaign say im go fight corruption Nigeria President Muhammadu Buhari don set up audit committee to chook eye inside everything wey government don recover as...
No be today dis kain yawa don gas for Japan.
Abuja taskforce arrest women say dem wear 'skimpy clothes dey waka-waka'
Skip Twitter post, 1 The joint winners will share the prize cash of $100,000.— Nigeria LNG (@nigeriaLNG) November 2, 2017 End of Twitter post, 1 Di five scientist go share di money.
Another thing we de for inside dis tori Goment wan block internet porn site26th July 2018 Five tins wey chimpanzee fit teach you about politics25th August 2018 #FreeSamuelOgundipe: Court don give Premium Times tori pesin bail17th August 2018 Matthew Seiyefa: Three hot cases wey new DSS oga suppose torchlight11th August...
Sagamu Protest: Calm don return as Police arrest one suspected officer 25 February 2020 Wia dis foto come from, Ogun State Government Wetin we call dis foto, Ogun State Governor, AIG and di Commissioner of Police for Ogun pay condolence visit to di family of Late Tiamiyu Kazeem for Sagamu Commissioner of Police for Ogu...
Another thing we de for inside dis tori 'S Africa police don kill four Nigerians in 3 weeks' - Abike Dabiri-Erewa12th October 2017 Video, ''S Africa police don kill four Nigerians in 3 weeks''23rd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Mee...
See wetin we know We still dey find proof for traditional medicine Di traditional medicine board dey work hard to find food wey dey build immunity against coronavirus and herbal extracts wey fit work.
As leader of di biggest opposition party for Zimbabwe, Tsvangirai give president Robert Mugabe plenty headache.
What struck me about this story is the level of racial ignorance and slave mindset that still exist in the world today.
During dis period, Ekasa na pure festival wey women, pikin dem and visitors fit follow enjoy.
She say she no fit blame alcohol for am.
Ortom say upon all di policemen wey dey di state, killings still dey happen for two local government areas.
Human Rights Watch say make UN Security Council shine eye for violence for Cameroon 13 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Human Rights Watch say make United Nations Security Council shine eye for violence for Cameroon as deh di shiddon for tok situation for Cameroon.
Wia dis foto come from, Kwesi Debra Another thing we de for inside dis tori KNUST: REGSEC impose curfew, order students say make dem vacate campus22nd October 2018 Ghana KNUST students dawg lectures, vandalise campus property after security assault students over ‘jama’22nd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit ...
Skip Twitter post, 2 meeting over, ASUU to take back outcome to its members for further consultation— Federal Ministry of Labour (@LabourMinNG) January 21, 2019 End of Twitter post, 2 Di striking lecturers want federal goment to increase moni dem dey give universities; two na say federal goment dey try increase school ...
Di court on Monday, bin don already sentence Funke Akindele and her husband, AbdulRasheed Bello to 14 days community service, 14 days isolation plus fine of 100,000 naira.
'2nd August 2018 Five states for South-West Nigeria don declare public holiday on June 1210th June 2018 No sell National Theatre - Nigerian lawmakers don warn10th February 2018 Lagos dey among di 'worst place to live' for dis world - report14th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban S...
De chief justice start 14 days of self-isolation on Wednesday, according to judicial secretary statement.
Skip Twitter post, 4 South Africa, let’s reclaim our Ubuntu.
According to Transparency International 2017 rating, wey dey score di level of corruption for countries, Kenya rank dey 143 out of 180 countries.
Another thing we de for inside dis tori Theresa May resigns: British Prime Minister cry tears wen she decide to step down on June 724th May 2019 Brexit latest: Theresa May win confidence vote afta UK parliament reject Brexit deal16th January 2019 Brexit: Theresa May say she go quit if dem pass Brexit deal27th March 201...
"You get to remember say we bin dey operate before internet come.
Another thing we de for inside dis tori Albert Einstein 'happiness' notes don sell for $1.5m25th October 2017 Video, Wetin start di giving of Nobel Prize for di world?5th October 2017 Elon Musk Falcon Heavy rocket blast enter space, no shaking7th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey b...
Pesin come work, come see say everybodi dey look am one kain.
Conor McGregor fit use the BIG alert wey go fit reach up to $100m forget say im carry last for the fight.
Environment pollution na major issue for di Niger Delta region as many big international oil companies don get accuse say dem no dey clean oil wey don spill comot for ground.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Greenland na Danish territory wey dey between di North Atlantic and Arctic oceans For inside statement wey dem release give tori pipo on Wednesday, di Danish leader say di president two-day visit for be opportunity to celebrate Denmark close relationship with US".
Tori about David Kingleo Elijah, from di Glorious Mount of Possibility Church begin dey spread online after one video show for Youtube wia e tok say im dey go China to "destroy" di virus and dem share am for oda platforms.
Krispy Kreme: NAFDAC and CPC don shut down new Lagos doughnut shop sake of expired product
Another thing we de for inside dis tori From work enter real life: 10 couples wey meet for inside film27th September 2017 Ariana Grande wan marry12th June 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school ...
Di local officials don go against di law wen dem come comot di clothe," im tell di Daily Nation.
Make you focus your time, energy den monies on voters, no be posters."
Afta 'separatist forces' break prisons and about 70 prisoners run deh suspect say army kam put fire for houses for Wum.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria gofment wan investigate opposition party and Cambridge Analytica1st April 2018 Google dey use internet hail Nigerian writer, Chinua Achebe16th November 2017 Google Maps don comot cupcake calorie counter18th October 2017 How to comot everything wey Google know about you21s...
Some pipo wey dey live for plenti high income regions dey among di least pipo wey dey sure of vaccine safety.
So far di confirmed covid 19 case for di kontri don pass 300 wit more dan fifty recoveries and less dan 10 deaths.
Another thing we de for inside dis tori Mnangagwa: Zimbabwe 'Crocodile' na di new president after Robert Mugabe24th November 2017 Zimbabwe: Reactions after army threaten to take over14th November 2017 Video, Zimbabwe: People dey jolli as Mugabe comot21st November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect a...
Wetin we call dis foto, E reach 75% of all the people for Yemen wey need help for one thing or di other As I lower my car window, she tell me : ''See how dem don make us desperate!
Skip Twitter post, 1 Décret N°2018/104 portant organisation et fonctionnement du Secrétariat Général du Conseil Constitutionnel: https://t.co/6lUucImz7x #PaulBiya #Cameroun pic.twitter.com/XpXldeVJIy— President Paul Biya (@PR_Paul_Biya) February 7, 2018 End of Twitter post, 1 Dr Hilaire Kamga, executive Secretary for N...
Governor Ganduje say di plenty kill-kill wey don dey happen between farmers and herdsmen, especially from Benue and Taraba states no need to dey happen because im state Kano, get plenty land and grazing reserve wey dem no even dey use.
"If people wan loose weight, e better make option dey wey fit allow dem to dey count calories, instead of say e go just dey your front like na by force."
Di statement note say na El-Zakzaky choose di hospital, chose im own aides wey go escort am plus im personal doctors.
Another thing we de for inside dis tori US introduce law to deport migrants sharp-sharp without court23rd July 2019 John Onaiyekan: 'I dey shame wen I see Nigerian women dey prostitute for Italy'5th May 2019 NAPTIP: No go abroad, opportunities dey naija16th April 2019 Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants f...
King Paul Akpan Udoh, wey dey play for Pianese for Serie C, test positive for di virus.
Another thing we de for inside dis tori Mutiny: Coup in Mali, meaning of Mutiny, arrested Malian president Ibrahim Boubacar Keïta and di military coup d'etat wey colonel Malick Diaw and oda generals do19th August 2020 Mali president arrested: Mutiny leaders for Mali coup 2020 don close borders, impose curfew afta resig...
International community fit react quick because Mali na junction weh oda kontris di use for smuggle goods to Europe and Asia.
Rex Tillerson: Di US diplomat go meet President Buhari
Cool facts Dem be di first two teams to play demsefs two times for one world cup since 2002 wen Turkey play Brazil two times.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Janelle Monae, Rachel McAdams and Lupita Nyong'o act for film - Moonlight, Spotlight and 12 Years a Slave - wey fail di Bechdel Test BBC 100 Women don take eye analysis am, come see say Hollywood dey fall women hand as e concern dia mata.
Another thing we de for inside dis tori Video, Beer Festival don land for Nigeria26th September 2017 Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot25th July 2018 Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer2nd January 2019 Ghana: Drunkards Association dey go Oktoberfest for Germany20th February 2018 Top Tori SA...
Pray for us to recover if you can.
Dis tragic loss lead Fofo into di pursuit of justice and vengeance for di death of Baby T. Fofo later come in contact with group of women wey dey run one documentation NGO wey dem call MUTE.
Di ruling PAIGC party dey challenge di result for di Supreme Court.
Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Harvey Weinstein don produce some of di big films, wey include Pulp Fiction, di English Patient, and Shakespeare in Love wey win best Picture for 1999 Oscars.
E tok say, "pipo don already dey die and more go join, and if you add up di numbers e go plenti wella.
Im leave for 2011 to become oga for Pizza Express and to Asian food company Wagamama, before im return to McDonald for 2013 come be di head for UK and northern Europe.
Na Usman get di lead for dis round Round four Once again, Usman try im best to clinch im opponent.
Another thing we de for inside dis tori INEC result: European Union Election Observation Mission say wuruwuru full inside Nigeria Governorship election12th March 2019 INEC result: New date for Kano, Benue, Sokoto, Adamawa, Bauchi & Plateau INCONCLUSIVE Govnorship elections12th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS -...
Wia dis foto come from, TWITTER Wia dis foto come from, TWITTER Mayweather no dey hide say im be Trump supporter.
Im say: "I don dey use am for di past 15 years.
Trouble for Ghanaian who claim AIDS cure Uganda authorities dey find American pastor wey sell bleach as 'Miracle Water' to churches Scientists don discover new antibody to treat HIV E tok say im bin no know say e get di virus wen dem born am.
Dettol hand sanitizer wey, before di coronavirus outbreak, na N500 ($1.5) for 50ml, na im some pipo don see for like N3000 ($9).
Tribunal don begin Atiku vs Buhari case NSITF na goment agency wey dey incharge of workers savings scheme wey dey help protect Nigerians wen dem loose dia work.
He also tok say "Things don change-few days ago I be local artist wey like to draw and wey wan make di world see my work but now I know no say e go happen fast.
In fact, no be until last month wey people start to dey ginger na im di university dem publish her thesis.
Skip Twitter post, 4 We are going to create over 10million jobs..... - Osibanjo 2015 40 million Nigerians may lose jobs...... - Osibanjo 2020#BUHARIHasFailed Nigeria#NothernLivesMatter https://t.co/6Frs1TWbME— Obi of Enugu (@ugostevenpasc) June 11, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 In our revision of th...
Another thing we de for inside dis tori Canada election: How immigration go affect di vote21st October 2019 Canada dey beg kontris for one million immigrants?6th June 2019 US travel ban: Why Trump ban Nigeria and five oda kontries1st February 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers...
Omar al-Bashir: Di rise and fall of Sudan longest-serving ruler
Another thing we de for inside dis tori Man wey propose to im babe underwater drown before she tok yes22nd September 2019 Kemi or Ore: Nigerians dey use social media compare who 'good or bad' girl be wife material12th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass In...
Di NYSC members dey beg authorities of di corps make dem post dem go other states wey fight-fight and kill-kill no dey happen.
Mr Ball also claim say worst things dey happen for Los Angeles where e from come than say person go thief common sunglass.
Gassama bin first collect French residency wey be di first step to citizenship and den speed im citizenship for France.
Okay, dis na how e take start.
According to di prophet, "fasting on Arafat day dey clean sins of pipo for two years, di one wey pass and year wey dey come."
Oga Lawan explain say di Nigerian workers gaz know say as goment ready to pay dem well, dem also must do dia work well.
As di relationship dey grow, pipoo go begin find wetin dem like do for am.
Dis ban mean say those wey dey affected no fit get travel visa to fly or run go America (US).
Wetin we call dis foto, Maurice Kamto di vote Na only yesterday weh life start back normally for Northwest and Southwest since before October 1 weh goment stop pipo for waka from one village go anoda, plus secessionist weh dah say election no fit take place for dia regions.