text stringlengths 21 14k |
|---|
Minute Dem no support media player for your device BBC Pidgin Minute 23 May 2018 New Informate 9 June 2020 All di local and world tori wey you suppose know in 60 seconds!. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Chairman of Air Transport Service Senior Staff Association of Nigeria (ATSSSAN), Hassan Aliyu insist say di concession plan go force many staff on retrenchment while di future of those retired may not be assured. |
Forbes wey be American magazine say Jay-Z wealth now don reach like total of $1bn (£800m). |
Another thing we de for inside dis tori Kofi Annan: Ghana goment don announce burial date and place25th August 2018 German Chancellor Angela Merkel go visit Ghana for August11th July 2018 Video, 'For Ghana, everybodi na Charley'28th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours we... |
Buhari go submit ministerial list dis week - Lawan Buhari give Nigerian company exclusive right to print e-passport " I go take my time for dis second term to search for those wey I know personally to work wit." |
Tori pipo for Southwest region bin don tok say na de second accident catch fire for Tiko wharf e nova stay. |
Di US army don dey provide training to Niger army to help fight Islamist militants for di region, including di North African branch of terrorist group al-Qaeda. |
Dem born am as Isiaka Abiola Ajimobi on 16 December, 1949. |
Di authorities say di airport wey dey about 60km from Mount Agung go remain for shutdown until 7 a.m. on Wednesday (wey be 2300 GMT on Tuesday). |
Pipo no gree come out as di gunshots still dey go on. |
Another thing we de for inside dis tori Beauty queen wey Gambia ex-President Jammeh 'rape'26th June 2019 “Why we chase Yahya Jammeh commot for office” – President Buhari16th January 2018 Gambia: Government don ban death penalty19th February 2018 Shoe seller wey wan drag former Gambia dictator go court sake of di massac... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Na $202m don miss NIA - House of Reps5th February 2018 Walter Onnoghen: Senate want Supreme Court to interpret suspension of Chief Justice of Nigeria28th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 ... |
Within di larger Lebanese community, ethnic minorities including Armenian and Kurdish populations also dey present. |
As economy don dey bad for Zimbabwe, di situation dey force many people to buy clothes wey others don already use, wey be second-hand clothing, na wetin AFP dey report. |
Another thing we de for inside dis tori Police dey investigate how woman wey dey in coma for 14 year take get belle Police for Arizona don tier rubber investigation as dem dey try to know how one woman wey dey in coma for 14 years take belle.5th January 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigeri... |
Dis Operation Sting na to address dis insecurity for di state and to protect pipo both for land and for di riverine areas, according to Govnor Nyesom Wike. |
We no force anybody to build RUGA settlement - Presidency 'We no wan farm settlement for herdsmen' - Govnor Ortom 30-year-old Mallam Jauro Hardo (no be im real name) na one of those Fulani herdsmen wey no want am. |
Wia dis foto come from, Odogu Emman Stella Lazarus from Akinima say if goment fit do embankment for di Orashi river and beta drainage for di town, e go help dem. |
Another thing we de for inside dis tori Ben Enwonwu 'Tutu' painting don sell for £1,200,000 for London28th February 2018 Ben Enwonwu missing painting: Nigeria government suppose investigate - Expert9th February 2018 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist30th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patr... |
HBD!— Dr. Ayo Adeyemi, PhD (affidavit) (@apostleofgod1) December 17, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Sacasm, sacasm sir!— Zalight Isaiah Oz (@Rzilight) December 17, 2019 End of Twitter post, 7 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don ... |
Producers: Abdulmalik Fahd Abdulmalik and Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, 1,0027th May 2018 1:27 Video, Moyinoluwa Oluwaseun: Meet di 7 year old Nigeria fotographer wonda, 1,277th November 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado... |
"For di demonstrations wey happen for Mango (northern Togo), dem dey beat dem, and dem don decide to run comot so dat dem no go die," na wetin local media say Mr Tahiru talk. |
Ghana Police arrest four over de murder of Prof Yaw Benneh How man wey act 'blue film' (knacking kerewa) for Osun Osogbo shrine (holy ground) land police net Sophia Tommey, sister to de late Barbara reveal say Sylvester Ofori kill en wife sake of she start divorce process against de husband. |
As una go see for inside dis video, Nigerians wey follow tok for streets get different opinion on top how dem think say di gofment don touch dia lives for di area of infrastructure. |
15 pipo die on June 2 afta gunmen attack Zakuna village for Anka local goment and e pass 10 pipo wey suspected cattle rustlers kill two weeks later. |
Liverpool's Sadio Mane dey available because di three-game ban dem give am for Saturday game for Manchester City na only for games for England. |
Dino Melaye recall from senate don fail Court don cancel 2019 election timetable wey National Assembly set Why Nigeria no fit produce identity card again For those wey regista for 2018, INEC dey give dem assurance, say dia PVCs go dey ready before di 2019 General Elections. |
Di US president suggest say make doctors do research to know if dem fit treat coronavirus by injecting disinfectant for patients bodi. |
"Many dey plan to leave go somewhere else so we dey beg state goment and Emir of Gaya to chook mouth inside dis mata so dat dis rule go end." |
Dis na according to Tina Okoi of Initiative for Youth transformation and Positive Change. |
Issues between the military and the newspaper as they affect the coverage of the war in the Northeast will be resolved through dialogue.— Garba Shehu (@GarShehu) January 6, 2019 End of Twitter post, 1 Late on Sunday evening, Nigeria presidency put mouth for di mata, say di Federal Goment don order di army to vamoos for... |
But na four cities for Cameroon di host de championship, Yaoundé, Garoua, Bafoussam and Douala. |
They tried to help in the best way they knew how. |
APC just adopt di AAC candidate, Biokpomabo Awara yesterday and some pipo bin dey wonder if dis one fit helep dem for di election. |
Codeine syrup: See wia addict fit treat imsef Mbona say dis cocaine wey dem seize dey come afta many months wey dem don monitor di container wey dem bin suspect say carry sometin like dat. |
Mr Choi na friend of South Korea former President Park Geun-hye. |
Wetin we call dis foto, Plenty men and women still dey come out, even though government don try to stop di protests Another thing we de for inside dis tori Bamenda: Cameroon don declare curfew for one English-speaking region9th November 2017 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol ... |
Na on Tuesday President Buhari accept di Expression of Interest and Nomination Form to contest di election wey one group - Nigerian Consolidation Ambassadors Network (NCAN) buy for am. |
Im say UK dey lead others to remove am from office because im seize white people farm. |
Another thing we de for inside dis tori Ikoku 4: 'Dem handcuff us, pass rod between our leg and hand den hang us'30th January 2020 Justice for Chima: Autopsy say Chima die of high sugar level - Police17th January 2020. |
Police tok tok pesin for di state, Mathias Tyopev, say dem don send security men to go quench di fight but dem neva know how many pipo wey die. |
"Wetin we don do na to first go release our colleagues wey dem arrest, later we go find how to follow army tok to make sure say dis kain tin no happun again" na so Isiguzo tok. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Asaba 2018: "No be good experience but at least we don come"1st August 2018 Video, Asaba 2018: Oluwatobiloba Amusan don win Nigeria first gold medal2nd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video... |
Oya check am.22nd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxi... |
"Pipo wey wear military uniforms harass INEC Returning Officers for Rivers State" Police arrest van wit ballot papers for Kano But dem don send security pipo to go verify and release dem. |
Dem say for Nigeria, more dan 10,000 of pickin wey dem just born go die if government no do anything. |
But now, Amnesty International don praise di move for dia website. |
Kanu come promise say IPOB go revenge di death of di 28 members plus im cousin and dog. |
Low-skilled workers na pipo wey no get or need high education (University) degree to do dia work. |
Blue-eyed pikin dem turn photo models against claims dem be “cursed” |
Na only 3 times dem don meet for major tournaments, two for World Cup and na France win di three times. |
BBC Governorship Debate Rivers State: Who be Eniye Braide of di African Democratic Congress? |
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki port to PDP 'go burst katakata for Senate wen dem resume'1st August 2018 Bukola Saraki: How 38 House of Reps members, 15 Senators dump APC party24th July 2018 Dino Melaye: Why I no fit call am 'clown' - Bukola Saraki31st July 2018 Bukola Saraki: 'Afta 1018 days wak... |
Di protesters, wey dey close to di embassy for Awkar area for Beirut, throw stones and start fire for di street. |
As dem decide to step back as senior royals, BBC royal correspondent Jonny Dymond say e get "plenti part" of di job wey di couple "no fit stand", while Harry imsef "hate di cameras and di ceremony dey tire am". |
Sad because I'd truly hoped the bad press around this great player will be waning with his career nearing a twilight. |
Doctors strike: Nigerian resident doctors strike action force hospitals to march break for treatment of patients across di West African nation |
"So because di APC na di majority for di house, na dem suppose produce di Speaker, Deputy and oda senior positions for di house because na dem be majority, but di govnor dey stop dem from entering di assembly." |
Di 21-year-old artist tok say God don use pipo to prophesy for im life say e go dey dance and draw at di same time. |
Di four cities wey dey host for Morocco; Casablanca, Marrakech, Tangiers and Agadir, go host one quarter-final match each. |
Marvel wan tear rubber dia first transgender superhero |
According to di state Chief Press Secretary to Lagos State Governor, Gboyega Akosile, di commissioner for education say di state go allow make JSS 3 student to resume so dat dem go fit prepare for di coming Basic Education Certificate Examination wey go allow dem go SS 1. |
Dura-Du district resident - Missing General #JosPond: Our life no dey safe, soldiers dey intimidate us - Dura-Du district resident 4 October 2018 New Informate 8 October 2018 Wetin we call dis foto, Jos Pond of Death dey inside Dura-Du district for Plateau central Nigeria Pipo for Dura-Du district for Jos South, Platea... |
But dem tok sha say, dem dey block millions of accounts and dem go continue to identify and remove fake followers, likes and comments. |
Social media para on Sagay support for Adeosun Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Prof. Sagay make am clear say di tins wey im tok on d... |
Gbas-Gbos make Guinea Bissau President resign afta one full day for office 2 March 2020 Wia dis foto come from, Dan Sanha Wetin we call dis foto, Cipriano Cassamá was made interim president by the PAIGC party One of di two men wey dem declare as president of Guinea Bissau resign afta just one full day for office. |
Abe wey bin be 'di last hope of APC for Rivers State' argue say di Supreme Court judgement only nullify di indirect primaries, but dis judgement don put final fullstop for APC case and dem no go follow participate for di 2019 general elections. |
"Not as treatment," Dr Birx reply. |
Klopp fit pour sand for Guardiola mouth again? |
Lionel Messi is the greatest player of all time. |
Theresa May don tok say di best outcome for Brexit na make di UK comot di European Union with beta deal and di deal wey di MPs reject na di best one on ground. |
E big pass 8.26 trillion wey im present for 2018 but small pas di 9.12 im finally approve for June 2018. |
pic.twitter.com/28kZlRNKQj— Bashir Ahmad (@BashirAhmaad) May 2, 2019 End of Twitter post, 1 Oga Ahmed tok say dem bin arrest Mallam Ibrahim on top accuse of drug trafficking, di same offence wey dem bin sama give Zainab Habib Aliyu wey dem free recently. |
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 US dey respect African people well-well - Trump28th January 2018 Make una no insult Putin - Donald Trump11th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovato... |
Veterinary official for National Food Safety Laboratory, Dr Bashir Kikimoto talk BBC Pidgin day "dis be public health risk sake of millions of people go for suffer health issues like gastrointestinal disturbances, Crohn's disease, fever, headache den stuff." |
Tom Cruise Don Break Leg on top Mission: Impossible 6 17 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Filming for Tom Cruise latest film don stop, because the top actor dey treat im ankle. |
Nigeria elections 2019: Shiite group protest as Nigeria foreign minister meet wit international community |
Anoda woman don die afta 'Brazilian bum-bum' to add extra ikebe By Chi Chi Izundu Victoria Derbyshire programme 4 October 2018 New Informate 6 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bum-bum wey dem wan do operation for to make am big well-well Anoda British woman don die from "Brazili... |
Celebrities wey she don do dia face na Davido, Tiwa Savage, Late Chadwick Boseman and many odas. |
Aside from im performance, dem also nominate Davido for di Best African Act - e dey line with Wizkid, Maleek Berry, Mr Eazi, Tiwa Savage and Sarkodie for dis category. |
Another thing we de for inside dis tori How social media helep 2018 Cameroon election campaign4th October 2018 Video, Cameroon elections: Women group don ready app for record election violence8th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me... |
Di use of pesticides for Brazil don increase, according to Greenpeace, with 193 products wey contain chemicals wey dem banned for EU dey registered for Brazil for di last three years. |
As Pelosi dey land so, she dey meet goment shut down wey happun on top say Republicans no get money for budget to take fund di border wall but Trump go meet with lawmakers on Friday to tok di mata again. |
Like di one wey happun during di administration of Olusegun Obasanjo. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, World Cup 2018: Super eagles dey prepare meet Argentina25th June 2018 World Cup 2018: Di oda times Argentina don do Nigeria strong tin25th June 2018 World Cup 2018: Man travel go Russia forget ticket for house25th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediat... |
Atiku wan carri 400 witness come court Na manual election we do for 2019 - INEC I defeat Buhari with 1,615,302 votes - Atiku Di five judges wey decide di mata say ground no dey for dem to chook hand for di earlier decision of di tribunal wey bin reject PDP and Atiku request. |
Before dat time, oga Muhammadu Buhari bin don dey United Kingdom tey tey wia im go for treatment. |
But because she don dey look for pickin for 15 years, she beg am come give am 1.4 million. |
Kaduna state go pay N30,000 minimum wage from September 26 August 2019 Wia dis foto come from, @ELRUFAI/TWITTER Kaduna state goment don announce say dem go begin pay di 30,000 naira new national minimum wage from 1st September 2019. |
Ten oda African kontris dey inside di list of di top 20 kontris wey terrorism dey kill pipo. |
For 2018, around 750 out of every 100,000 African-Americans chop arrest for drug abuse, compared to around 350 out of every 100,000 white Americans. |
@skeptagram @greatnessdex #Greatness #celebration #chieftaincy A post shared by Naomi Campbell (@iamnaomicampbell) on Apr 4, 2018 at 1:03pm PDT End of Instagram post, 2 Last year, tori be say Skepta no gree collect one title for Britain wey dem dey call di member of di order of di British empire, MBE. |
Since im join di Reds im just dey burst net anyhow plus collect many-many awards, na im be di best player for Africa. |
Ricin: Letter wey contain posion dem address to President Donald Trump land White House |
Dis is my 16th year on di senior bench, so no be today. |
33 parties dey contest for council and 42 for parliamentary elections. |
Goment don also direct di Nigeria National Petroleum Corporation, NNPC, to reduce ex-coastal and ex-depot prices of fuel make e reflect wetin dey happun for market. |
RT for the new one and hit for the old one. |
Dem say "dem no partner wit any company to produce any show" na wetin dem tok for inside statement See di BBNaija housemate Lucy prophecy to win Season 5 lockdown show See how fire explode inside Big Brother Cameroon mansion Meet di housemates of Big Brother Cameroon Biggy 237 TV reality show wey dey start 2 August I n... |
Coach Libiih Thomas, former Cameroon international weh e play 1990 World Cup bin write for federation make deh tell e weti about dis decree for do before e give e finals list for Fifa. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.