text stringlengths 21 14k |
|---|
"I participate for di civil war, I sabi how e dey go. |
Di Public Relations Officer Nosa Okunbor tell BBC pidgin say di fire bin start around 2am and officials don already dey ground to quench am. |
MMA Conor McGregor Skip Instagram post, 4 View this post on Instagram The 6 God and The 12 animal! |
"I feel say we deserve am, to be second for dis league no bad because e no easy." |
And wia di cows for die, na di place wey dem dey call 'Owa' wia di Olu ijare dey visit once in a year. |
Dayyabah say dis one dey necessary as e go help parent sabi wetin dey happen fast-fast and find help for dia pikin for hospital before dem go turn addict. |
Eight people die after one man use motor wey im rent jam people for lower Manhattan. |
Producer: Dooshima Abu Another thing we de for inside dis tori Resignation: Buhari and oda presidents wey Nigerians don ask to resign since 199930th January 2020 Senator Abaribe don ask President Buhari goment to resign - See di three tins Nigerian Senate wan do ontop di mata29th January 2020 PDP ask Buhari to resign, ... |
They gats wait over a year for that one to happen but for Decemver 2018, di two remaining attackers, 30-year-old Xolisa Siyeka and 25-year-old Mncedisi Vuba - dey dey di same clan as Nokubonga and Siphokazi - get 30 years for prison. |
Dem be just one couple wey find creative way to keep dia relationship alive during di pandemic. |
The changes that occurred today in setting سن الرشد the age of adulthood for women and men at 21 is so much more than lifting the travel permission. |
Threatening they were gon waste our lives. |
E say e beta make di govnors go back to dia state and and discuss wetin dem fit pay. |
Tori be say Precious Elekima bin no dey among candidates wey suppose stand for di debate but im say na by force im must to follow stand with di oda candidates dem for di debate odawise e no go hold. |
Kwaji still talk say dem don move di deadi bodi of di women go hospital and di people wey wound dey receive treatment. |
Presidential aspirants den parliamentarians for do compulsory HIV/AIDS test |
Some political analysts for Port Harcourt wey chook mouth for dis mata say e no hard to do election for di state but sake of corruption and I no gree wey some political gladiators for di state dey do like say election na do or die affair, na im dey make am look like say election na anoda tin. |
Wit im industry and growing services sector, US dey see Chengdu say e dey provide opportunities for exports of agricultural products, cars and machinery. |
I no dey trust Ghana Police say dem fit find killers of Ahmed Hussein-Suale – Ken Agyepong E also ask di family and NSCDC say make dem bring dia own independent doctor to also see how di autopsy go take waka. |
Another thing we de for inside dis tori DNA test go soon catch Catholic priests wey get pikin27th August 2018 Pikin don die for Catholic Church building wey collapse for Delta State2nd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di y... |
https://t.co/kyMCuQiZDm— Agbo Dyer Benard (@AgboDyer) March 9, 2018 End of Twitter post, 2 Dis mata don cause people to dey ask again say why di president still dey live for im private house. |
One senior person for EFFC talk say dem dey "investigate for more information" about di money, dat na why dem wan see Oke and im wife. |
Mr Ouattara also do im own swearing in as president and form another different government wey base for one hotel inside Abidjan wey dey under di protection of UN Peacekeeping Forces. |
Wia dis foto come from, AFP June 2014: Saraki versus APC Tori pipo tok say Saraki invest plenti for di 2015 elections, so wen APC win, im believe say notin go block im dream to become senate presido like im papa. |
Wia dis foto come from, Twitter/@BashirAhmaad Wetin we call dis foto, West African leaders gada for di 55th ordinary session of Ecowas E say di best way for di region to solve security wahala na for dem to build dia national defence. |
For e 12-page statement Penn put names for 24 pipo weh deh give strong prison sentence from 10-to 15 years weh e say dia crime na because deh ask for justice, liberty and freedom. |
Mr van Biljon dey train two male lion- Rambo and Nakita, and one female lion Katryn since dem be small pikin and e dey waka and socialise wit dem. |
Skip Twitter post, 1 I’m humbled to have been appointed a junior minister at the DfE. |
E no good for men to beat women. |
Wia dis foto come from, MMM Ghana Wetin we call dis foto, MMM bin dey operate for more that 110 kontris dem across di world Dis ponzi style investment promise profit of between 25 per cent to 75 per cent to investors per month and e popular well well for Africa. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, University of Bahir Dar celebrate Graduation day - but how many go find jobs? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis pesin no understand wetin Carlton dey find for dia. |
One day, opportunity knock my door. |
Another thing we de for inside dis tori Why China dey chop African Donkey30th August 2017 New Zealand: New Prime Minister don launch 'First Cat'26th October 2017 Smugglers dey turn Rhino horn to jewellery18th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate ... |
Video Producer: Sarah Tiamiyu and Princess Abumere Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, ‘No Nigerian kid suppose dey hungry’ - Samantha Soje, Duration 1,0013th April 2019 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duration 1,0027th May 2018 2:25 Video, Grace Wanja: Di 13 years old girl we... |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Little Foot' na di new oldest person for world7th December 2017 'Oldest Tsunami victim' skull come from Papua New Guinea26th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'o... |
Skip Twitter post, 1 All told, it is a scandal that we can make the Super Eagles play on this potato field 3 weeks to a world cup appearance. |
Oluwatoyosi Ogunseye, di Head of West Africa Languages for BBC World Service say: "Dis collabo wit MTN na di koko of BBC commitment to reach audience anywia dem dey. |
Im begin quarrel dem say dem no clean di house well, come spray dem pepper spray for face. |
I'm humbled by this great courage. |
Enwonwu, bin do three 'Tutu' paintings during 1973-74 but after im die for 1994, plenty of im artwork come miss. |
Different members of Nigeria security organisations dem na im join hands together to stop di fire. |
"Until time when dem catch one soldier say e dey do sexual assault, all dis na for di mind of Human Rights Watch people dem," na how e finish im government response. |
Skip Twitter post, 1 Fellow Ghanaians lifting the lockdown is bad move, we are going to regret this Nana Addo shouldn't give in to the pressure— ICEBERG (@EmmanuelOheme13) April 19, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Dem say during di colonial era, na Germany bin di control Cameroon and afta di World War 1 di kontri come divide, French di control one side while British di control di second half from Nigeria and dat na for 1961 na im Atiku side dem bin join Nigeria. |
Cameroon prison riot: Authorities don put Yaoundé capital city for alert |
Lagos State goment bin earlier draw ear give residents say sea water level don rise because di lagoon no fit discharge water into di ocean, and so di water dey return to flood land and drainages dem. |
4 February 2018 Wetin be di difference between 'Man' and 'Husband Material'? |
Dia case appear for court on Thursday for Cameroon, and before pawpaw debate start, deh stop de case for change magistrate and colonel Mem Michel take place for Mbezoa Epse EKo Eko. |
Di moment you start to reach E, G, H dat na big breast." |
Photo: Queen dey celebrate 70 years for marriage |
E tweet say "I don test positive for Covid-19, I don go hospital, hospital inform go authorities, family and staff don do di tests, na di results dem dey wait for so." |
Di couple wey don dey togeda for years, tie di knot for ceremony for Accra. |
herie Blair claim say 'most African women first sexual experience na rape' 27 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Madam Blair later tok say no be her intention to offend anyone Cherie Blair, di wife of former UK Prime Minister Tony Blair don chop criticism for comment wey she make sa... |
Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu mama cry, beg President Muhammadu Buhari to fulfil im promise to free her pikin10th February 2019 Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her27th August 2018 Leah Sharibu: 'My morale high wen I hear her voice' - Leah papa28th August 2018 Dapchi ... |
Israel Adesanya defeat Romero to keep im middleweight title Nigerian fighter beat Whittaker to win UFC middleweight title Concerning diUFC uniform sponsorship deal with Reebok currently, and with Venum starting in April 2021, Adesanya no go fit wear Puma gea inside di cage for im fights. |
Farmers for Borno don dey arrange for rice pyramid |
#FamilyFirst— Cuppy (@cuppymusic) December 5, 2018 End of Twitter post, 1 Why actors no dey do health insurance? |
Kanye West Grammy piss video shock fans How Kim Kardashian re-unite wit Kanye West afta weeks of 'palava' Di Kiss wey di way 'shake' di world Afta two years of dating and one pikin, May, 2014, di couple tie di knot for wedding wey hold for Italy. |
Di new goal na quantity over quality. |
People for im church bin dey try stop am to dey use person wey dem feel say no be Christian take preach, but tori be say Nsiah block ear, no gree hear dia own. |
Another thing we de for inside dis tori Kano Emirate: Govnors dey tamper wit traditional institutions?14th May 2019 Kano Emirates: Court stop Ganduje again15th May 2019 Sanusi Lamido Sanusi: Kano goment don change plan for new emirs staff of office afta court order land.11th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit im... |
Dis announcement dey come afta she and Prince Harry begin dia tour of Australia. |
Elon Musk: All you need to know about SpaceX wey NASA astronauts use take make history |
Although dem say because of time dem no fit really do more tests for am. |
Wia dis foto come from, Getty Images Cupcake fit begin dey hungry you if you look dis Katy Perry rofu-rofu dress well-well. |
Federal Polytechnic Oko don begin admission process for di 2020/2021 academic session Wia dis foto come from, AYOBAMI OWOLABI/FACEBOOK Federal Polytechnic Nekede Owerri, Imo State don begin online lectures from Monday 7 September, 2020. |
But referee Herb Dean step inside and wave say di contest contest don end afta blow afta blow land ontop 'Cowbow' Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, McGregor walks away after his quickfire victory over Cerrone "I make history tonight. |
You fit take Ankara sow one for yourself. |
BBC tori pesin Ferdinand Omondi, wey dey di ceremony, tok say di sorrow full evriwia as dem ligt candles and do prayers. |
Di incident don make dem stop work for di area. |
Wia dis foto come from, Joy Yimebe Nunieh/Facebook 13 July 2020 On Monday 13 July, Madam Joy, sama more accuse on top di minister head for interview wey she do wit Arise TV. |
Tunisia knock out Ghana 5-4 on penalties during de Afcon round of 16. |
"Na di hunger I dey worry about, no be di virus. |
(@Handsomeolisa) December 11, 2017 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Real Madrid - PSG I can hear Ronaldo singing "end of the road"— Abbey (@Avril_bydoh) December 11, 2017 End of Twitter post, 4 All di matches: Juventus v Tottenham Basel v Man City Porto v Liverpool Sevilla v Man Utd Real Madrid v PSG Shakhta... |
Ghanaian artiste Ebony Reigns die for road accident 9 February 2018 Wia dis foto come from, Ebony Reigns/Facebook Wetin we call dis foto, Late Ebony Reigns Popular Ghanaian dancehall artiste, Ebony Reigns die for horrific in a road accident wey happen on Thursday evening for Sunyani-Kumasi road. |
"I like di way Kano pipo dey tease my Daura pipo say make dem come learn from them how to love me, so I appreciate." |
Another thing we de for inside dis tori Bedbug on BA Flight: Ghana Aviation Minister dey vex19th January 2018 India aviation authorities don ban fight-fight pilots for 5 years24th January 2018 Ore Helicopter: NCAA dey investigate helicopter wey go pick stroke victim ontop tracffic for Lagos-Benin highway26th June 2019 ... |
Fifa go reveal all award winners for The Best Fifa Football Award show for Milan, Italy on September 23, 2019. |
HAN: Nigeria, Rwanda don enter second round 20 January 2018 Wetin we call dis foto, CHAN na for Home based players Nigeria and Rwanda currently don put demself for top position for dia group C with di matches on Friday. |
Im work for Bentley Edu & Co, wey be di first law firm for Nigeria before im open im own wey im call Femi Gbaja and Co. Im go America wia im go John Marshall Law School for Atlanta, Georgia and afta im get degree to practice law. |
Another thing we de for inside dis tori South Africa Cyril Ramaphosa don win ANC election18th December 2017 Nigeria no regret fight apartheid inside South Africa - Buhari2nd February 2018 South Africa gold mine: Dem don free all di 955 trapped workers2nd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' l... |
"How bad dis recession go be?" |
Based on de debt wey Ghana dey owe, if dem divide Ghc208.6 billion by de population of about 30million people, e dey mean say each Ghanaian dey owe Ghc6,950. |
But you know say vacancy no dey there for now." |
Opposition na im dey lead di protest and dem no change mind on top their decision to come out can protest for two days, Wednesday and Thursday, even as government bin don ban protest during week days. |
Dem say according to wetin dem discover, some spots and locations don dey identified as place wey earthquake fit happun for Nigeria, particularly for Abuja. |
HOH Benefits Organisers of Big Brother Naija 2020 bin don earlier announce inside one statement say dis year edition go witness upgrade in terms of benefits wey di Head of House (HOH) go fit enjoy compared to winners from previous ones. |
Di application portal go dey open for two (2) weeks, from 10th - 24th September, 2020. |
Other people dey however talk say hackers dem don enter her social media accounts. |
Di combination no improve recovery, reduce deaths or lower di level of di virus with patients wey get serious Covid-19. |
Nigeria: Customs don seize another container of guns |
Scored @NGSuperEagles first goal at the Fifa World Cup against Bulgaria in 1994. |
Mrs Budde tell KKTV, wey bi news station for di city say, she confront di woman. |
"Tori be say na cleaner for di hotel naim discover di deadibodi of di girl wen she go clean di room and na under di bed di killer hide di body. |
Wia dis foto come from, Gabola Church International Currently South Africa dey go through im second phase Covid-19 and goment don place temporary ban on di sales of alcohol and to gather together to drink alcohol for di kontri to reduce di wahala on hospitals during di pandemic. |
Reports say Ayomikun bin dey try finish di lice wey she get for hair, but moments afta she use sniper, she lose consciousness. |
Another thing we de for inside dis tori R. Kelly dey face fresh accuse on top bad sexual behaviour17th April 2018 Chimamanda Adichie don talk about her sexual abuse wen she bi 17 years20th April 2018 #MeToo: Court say Bill Cosby dey guilty for sexual assault27th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'n... |
Willian: Arsenal don sign di Chelsea midfielder on free transfer |
Infact, di first step to apply for di passport na online before you go locate di closest passport office wia you dey to go do biometric capture. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.