text
stringlengths
21
14k
Dem don postpone Presidential elections for di kontri two times, one na for October 2018 and di oda na for 2019 sake of unrest.
Parliament on Tuesday approve Joint Committees on Finance, Trade and Industry and Tourism report which push for amendments to Customs Act, 2015.
"At dat age, I bin dey confused.
Kano Nigeria: 'Some Pipo dey come bury different juju for cemetery'
say na wia di fight hot pass near Niger and Chad Republic border dem go post di police officers go, some of dem begin escape small small.
Who wan 'open door' for Chimamanda Chimamanda Adichie don tok enta Cameroon Anglophone crisis Pipo for social media comot but dem no criticize dis current tok as dem don do her former ones.
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 E never sure whether na dem cheap pass, or if na true-true di people wey dey run Black Friday dey do am well, but at least some people dey jollificate say dem go fit buy some of di things wey dem don dey dream of or even save money for dis day.
Champions League: Juventus no be Man United mate
President Emmerson Mnangagwa dey tok say make evri bodi cool temper, even as plenti shops no open today for Harare.
Kiddwaya, Lilo, Wathoni, Eric and Tolanibaj na some of di house mates wey lips gum each oda own as dem dey gbedu di night party for di live television reality show.
yoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork Dem no support media player for your device Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork 3 September 2020 Nigerian dancer Stephen Ojo don achieve one of im biggest dreams for life afta im d...
Nigeria: Lagos state don jail 33 wey troway dirty
6.If dem shortlist your work, dem go tell you wey apply to complete one licence form so dat BBC go fit air your story for BBC services and may be, invite you to record your story for broadcast or for interview.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate11th January 2018 Ghana: Women dey bleach babies for womb plus cosmetic pills27th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass...
Simple8th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Dur...
Im die for 1885 for Zanzibar when im be age 33, from smallpox.
Man bite, come chew snake head
Another thing we de for inside dis tori Guinea: Pregnancy trickster don enter police net More than 200 women gather with vex for where police dey hold N'Fanta Camara17th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers24 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'olde...
Pipo wey don die from coronavirus for Nigeria don pass 300.
How Cameroon qualify France for World Cup final Belgium midfielder Eden Hazard na second best player and France striker Antoine Griezmann third.
Di former SGF wey wan panel wey vice-presido Yemi Osinbajo head, say oga Babachir bin put hand for magomago.
New York vs oil companies: 'Nigeria government no fit try am' "AITEO as company don marginalise Nembe pipo because na dem dey in charge of OML 29 wey cover Nembe oilfield 1,2,3,4 with over 150 oil wells but notin dey ground to show wetin we benefit from dem.
How fans react to Kiddricca breakup?
But she come think am say, who vex epp?
Dem no dismantle anytin dia but of course we no go fit dey do di work make everybodi dey see am, dats why dem fence di place."
Nobel Laureate, Prof Wole Soyinka for inside statement wey e issue for August 2020 warn say di Bill, if dem pass am into law go give di President absolute control over di nation entire water resources both over and underground.
'Separatists' kidnap Bonakanda community radio animator 4 September 2019 Wia dis foto come from, Bonakanda Tower/facebook Wetin we call dis foto, Mary Namondo na animator for Bonakanda Community Suspected separatist gunmen on Tuesday, kidnap Mary Motimbe Namondo, tori pesin for Bonakanda community for Southwest Cameroo...
Di madam patapata for di agency, Prof Moji Christianah Adeyeye say dis move dey necessary because di calcium carbide wey dem dey use make fruits ripe, dey cause cancer, heart and kidney failure.
Di goment must ensure to find justice for dis women, im explain.
Even sef, di mata of who suppose pay no suppose just stand on weda you be man or woman but also dey based on wetin life don show you weda na pepper or honey , from wia you from come.
But some people no like di new plan.
But dat afta di election, dem no keep to dia promises.
Wetin dey make Southern Cameroon Vex?
•This na the number 25 time this completion go take play and na for Bamako, Mali dem go play am from August 18 go reach 27.
Ramadan fast: Kano State Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' 29 April 2019 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Kano State Sharia police say dem don arrest over 50 suspected prostitutes and oda criminals as part of dia efforts to reduce sin for di state as Ramadan fasting wan start.
Video: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: Hospital say 15 pipo die for APC Rivers rally stampede Hospital tell say na three men and 12 women die.13th February 2019.
Wia dis foto come from, Niyi Wetin we call dis foto, Niyi Akinmolayan na di organiser of #BloodOnTheFlag campaign Im say im decide to do dis type of protest becos im notice say most celebrity dem wey get mouth for social media dey like use black picture or candle light wen bad tin happun and e go just trend for two thr...
FORGERY IS ALSO CORRUPTION.— Kwaghngu John (@DoshimaJohn) August 10, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Professor Itse Sagay SAN believes there is no need for Minister of Finance, Kemi Adeosun to possess a valid NYSC certificate as long as she's doing a good job.
You no go fit make enough moni as woman here.
Balogun market na one of di biggest market for West Africa.
Another thing we de for inside dis tori Prince Charles visits Africa: Why di Prince and Duchess of Cornwall dey visit Gambia, Ghana and Nigeria31st October 2018 Meghan and Harry: Duchess of Sussex don carry belle15th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Info...
E allows us to save money for oda tins.''
President Buhari na man of convinction and di manipulation of election results go against everything wey im stand for, INEC dey completely in charge, Shehu add.
World Education Day: 'E no sweet my belle say I no sabi read A to Z'
E never tay wey dem send extra security officers go English-speaking south Cameroon to control people plan to hold big protest on Sunday 1 October.
Rafael Nadal beat Dominic Thiem to win number 12 French Open title
Big brother no evict anybody for di house on Sunday.
Cameroon goment say EU Parliament bi one-sided for e declaration Why Cameroon Senate, Assembly, External Relations vex for EU Parliament "Wen army go for village laik wum shoot all side, all man na terrorists"?, e ask.
According to di company, di new feature go dey applicable to iOS devices and for now, go be for only select pipo.
", Duration 0,5514th February 2019 1:14 Video, International Women's Day: "To fly plane just be like to drive car", Duration 1,148th March 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey...
'One day our pikin dem go show'
Why Mark Zuckerberg dey talk sorry Musk vs Zuckerberg: See di Coronavirus quarantine clash between tech giants Wetin be di issue?
Another thing we de for inside dis tori Indian Flood: 'Na rat cause am' - Minister3rd September 2017 India farmers say dem no want 24-hour light28th September 2017 Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass...
For video wey im share for im Youtube page, di Nigerian On Air Personality wey dey popular for im criticism of di church say wetin im do na to correct Bishop Oyedepo scripturally.
Another thing we de for inside dis tori Poverty in Nigeria: Five basic tins wey go surprise you say poor pipo no fit afford inside di poverty capital of di world22nd May 2020 May Day: Workers suppose collect salary from employers wey Coronavirus COVID-19 lockdown affect?1st May 2020 Nigeria Lockdown: Last minute rush a...
Ghana girls dey use karate fight child marriage Dem no support media player for your device Ghana girls dey use karate fight child marriage 25 September 2018 One native for Northern Ghana dey help girls fight against child marriage, but en strategy be unbelievable - karate.
But no be only Kiss Daniels don enter dis kain wahala with im record label, other big artist dey wey don enter one trouser with dia record company.
Her life look like say e sweet, but di hustle no be small..
As e be now, no arrangement dey for allowance or winning bonus for di Special Eagles and dis "dey very sad for team wey dey represent di kontri," according to Dosunmu.
Another thing we de for inside dis tori Poland vs Nigeria: Iwobi and Balogun don show Wroclaw20th March 2018 World Cup Friendly: Mikel Obi no go play against Poland21st March 2018 Nigeria v Poland: Super Eagles don open camp for Wroclaw19th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS a...
According to am, di Zamfara result dey "very encouraging."
Cameroon military court bin sentence Sisiku Julius Ayuk Tabe and e kombi dem for prison for life for seka say deh di promote secession, rebellion and oda crimes dem for August 20.
Seun O follow BBC Pidgin tok about di stigma wey pipo like himself wey don get di virus before dey face for Nigeria and why pipo wey dey isolation centre no even wan show face wen im dey film.
Dis na di biggest victory ever for PSG for Champions League.
According to dem, goment don fail to protect di lives of innocent pipo for di kontri as plenti pipo kontinu to fall victim of boko haram, bandits and kidnappers.
Skip Twitter post, 5 But wait why are ya'll triggered by Pastor Adeboye's tweet?
Wetin we call dis foto, Michael with Miché's daughter as dem dey go visit Lavona for prison Miché Solomon still dey use di name wey she grow up with even though di name for her records na Zephany.
For may, one Nello Ruggiero do im own solo wedding for Naples, wey still dey for Italy.
Sierra Leone Election: Di group wey dey use music tell opposite of politicians talk Faith Oshoko BBC Pidgin 28 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem start Artist For Peace for 2007 after Sierra Leone Civil War Sierra Leone dey election mood wey go hold for 7 March 2018.
Wetin Nigeria fit gain and lose from African free trade agreement Power Sector Nigeria still dey stagger around 4,000MW power generation for di kontri wey get nearly 200 million pipo.
Now some pipo don do app wey pipo fit use to buy land.3rd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Maywea...
Skip Twitter post, 4 On the 8/5/2018, the IGP sent a letter to the President of the Senate, Federal Republic of Nigeria signed by the CP, Legal and Prosecution Department, explaining why he would not be appearing before the Senate on the 9/5/2018 due to legal restraint ...— Nigeria Police Force (@PoliceNG) May 10, 2018...
Chancellor Onyanofoh tok say na collabo between police for Delta and Edo state launch mission to rescue di priests.
Sake of that dem want make di investigative team furnish dem plus di video asap so say dem fit take action.
E also deny say things for Uganda just dey bad dey go; Museveni say Bobi Wine nor dey talk true when e say dat one.
Thief comot di 160, 000 square foot artificial grass for di stadium even as di country dey arrange am for di 2019 Africa Cup of Nations (AFCON).
But e get im own wahala.
Justice Igwe also talk say make di 19 Nigerian banks submit affidavit of disclosure before di court.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Wen im bin receive di report, Presido Buhari say anoda committee go check wetin di Amal Pepple committee don recommend, before dem go send final figure as executive bill to National Assembly.
Di Republican president deliver Tuesday night speech wey show for national TV all ova di kontri inside di US House of Representatives, where di Democratic dey control and impeach for December.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Presidential Election update: UK confam say INEC result dey authentic28th February 2019 Buhari campaigner para as EU final report fault Nigeria 2019 election15th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3...
How Atiku, Buhari, Oby campaign resemble and separate Musa say, APC change wey dem bin promise Naija pipo for 2015 na im dey cause wahala for di kontri today sotey, today, "no national unity, no democracy and no development."
Di scientists dey claim say WAND beat all di oda device wey dey cure sickness like epilepsy and Parkinson disease.
Skip Twitter post, 3 Letter of application; Police report on lost or damaged certificate; Photocopy of lost or damaged certificate; Two recent passport-sized photos of the candidate; Sworn Affidavit for collection of Attestation of Result; & Administrative fee of N20, 000. https://t.co/U0SNCuuUjU— WAEC NIGERIA (@waecni...
But later information, come out say she bin get two more meetings wey government officials bin no dey for September.
E add say, di contraceptive dey work as nah only four pikin dem don born for di last 20 years Dis pikin wey dem born go make di number of Chimpazee wey dey live Island Sanctuary be 50.
End of Facebook post, 2 Wia dis foto come from, Pastor Osagie Ize-Iyamu/Facebook Wetin we call dis foto, Pastor Osagie Ize-Iyamu, PDP Candidate for Edo Election 2020 On di reason im decamp from PDP to APC, Ize-Iyamu say im see di party as more progressive.
Soyinka also ask if di goment still tink say pensioners deserve to collect dia money without sweating even more dan dem don do.
Secondly, selling him to a rival team in the same transfer season we give Alexis to ManUtd just proves that something’s wrong!— The Proud Weirdo (@Youssef_Tawfik3) January 30, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 So Giroud is joining Chelsea?????
Nobodi go tell am to change to man language."
Meanwhile di former governor of Zamfara State Yari tok say wetin FAAN tok say e push one of dia staff and no gree follow Covid 19 guidelines for Aminu Kano airport for Nigeira na big lie.
Na for 18 July 1918, dem born di former freedom fighta for Mvezo, one small village wey dey di Eastern Cape of South Africa.
Di picture don cause wahala as e be like say di 55 year old actor don weak finish.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 2019 na year wey di 27 year old singer no go forget; for October im born im third pikin with im long...
But you fit say di same thing for di whole African continent.
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "My music get sense" - Falz The BahdGuy But dis no be di first time wey MURIC don chook mouth for mata 100 Naira note mata Wia dis fo...
Im tok say di work wey im dey do for di hospital dey always make am sad sotey e dey vex for goment failure.
Arsene Wenger don 'carry' fake George Weah news
Many pipo wey I tell free me.
Cold virus dem - wey one of dem be di coronavirus - no dey survive pass twenty four hours outside human body.