text stringlengths 21 14k |
|---|
But, di koko be say many Nigerians no too sabi anytin about dis group of pipo. |
ameroonian film maker Nkanya Nkwai say 'fine film na message' Leocadia Bongben , Cameroon 23 March 2018 Cameroonian film maker and actor, Nkanya Nkwai don tok say fine film na message as e di drop new baby for market. |
He then serve for various capacities as a federal civil servant wia im work as development planner. |
Although for dis new feem im take di plot to World War One wia one cabal of criminals wan put di world for trouble. |
Another thing we de for inside dis tori Germany election: Merkel don win another four years24th September 2017 Germany: Wetin make Merkel 'market' still dey sell?25th September 2017 Germany coalition talk don scatter after FDP comot20th November 2017 Germany coalition talk: Merkel ruling party and opposition SPD don ag... |
Ministerial list wey President Buhari give Senate vex some APC pipo |
Reuters dey report say frustration don dey reach another level, as di airport na Indonesia second-busiest; di volcano matter don leave at least 2,000 people dey try to get dia money back for ticket, or to change dia flight. |
India — 69,944 China — 44,940 Nigeria — 25,685 Pakistan — 15,112 Indonesia — 13,256 The United States — 11086 The Democratic Republic of Congo — 10,053 Di joinbodi reason am say for oda West Africa kontris dem no go too born like Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Police arrest woman suspect wey traffic 23 pikin dem3rd March 2020 2:30 Video, Tina death: Her family share dia pain on how Tina Ezekwe die, Duration 2,303rd June 2020 Justice for Uwa: Rape & murder case of Uwavera Omozuwa lead to oda justice movement for victims in Nigeria - See... |
See as pipo dey talk on di #100nairanotes mata. |
Few minutes afta di friend wey snap dem post di foto inside Facebook, e start to laugh. |
Outrage for Ghana as youth block road, burn tyres after another accident for Adenta Strange deaths cause panic for Tema Manhean, residents start dey bath sea water to reverse curses Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 According to Selorm Brantie, one of di leaders for Concerned Residents of Adenta, dem count up... |
Another thing we de for inside dis tori Pastor Biodun Fatoyinbo bone panel wey dey investigate rape accuse22nd August 2019 Busola Dakolo UK Guardian interview: 'I no sign petition to change my rape case against COZA Pastor Biodun Fatoyinbo'7th August 2019 COZA: Nigeria Police tok why dem invite Busola and Timi Dakolo21... |
Di multitalented Nollywood celeb share wit us how excited she dey about life and how e dey important to dey confident. |
Another thing we de for inside dis tori New Zealand: 37 year old woman don become Prime Minister19th October 2017 WhatsApp go now allow people to take back message wey don go1st November 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'ol... |
Even though many villages and towns for South Sudan dey empty, those wey don run to safety talk say many old people, small children and those wey sick don hook inside the war, and dem nor fit leave the country. |
By di time I reach late teen age, e don reach wia I go dey alone for my room and small time I go dey look porn. |
Nigeria get plenti music stars, but e be like plenti top Nigerian artiste no go school sef tok of to go do youth service. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, After Messi na Ronaldo wey win UEFA Nations League with Portugal be number two Di top 100 include athletes from 25 kontries dem and dia $4bn (£3,1bn) combined earnings increase by 5% from di previous year, wen Mayweather finish first with $285m (£224m). |
For document wey di Human Rights Group launch on Friday for Abuja, wetin dem recommend include make im protect human rights including those of women and children and end capital punishment for di kontri. |
Di kontri dey take risk and di kontri dey put resources at di disposal of di youth for di first time in a direct manner, na opportunity for youths to dey extremely successful". |
Di young Nigerians wey dey Silicon Valley wit VP Osinbajo Ogun state wan follow Lagos and Abuja drag technology mata Dis hackathon dey hold for di second time for Rivers state capital, Port Harcourt, south-south Nigeria and e dey bring participants wey go form teams to design solution for different categories under 48 ... |
Buhari tok am wen im accept di report from di committee wey bin chook eye for how ready Nigeria dey to do free trade and which impact e go get. |
Di dance dey try to address di way wey oyibo culture dey come take over di native culture, like di American tap dance wey dey among black Americans. |
George Weah don enter office as Liberia president Di former Paris Saint Germain - PSG, Auxerre and Feyenoord player say im dey very proud and dis victory make am think of im papa (wey die for 2016) wey for like be mayor of di area too. |
Nigeria University workers strike: Lecturers don begin do clerical work |
For dia she tok say she dey "grateful to finish di process of scattering my marriage to Jeff wit support from each oda". |
Though im no tok weda police don confam say true-true dis pesin na serial killer, oga Enwonwu come advice di women to advice dia fellow women. |
Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo dey, to produce di next govnor. |
De arrest den seizure dey come afta fifteen (15) months of surveillance" de statement wey Kojo Oppong Nkrumah sign read. |
Another thing we de for inside dis tori Super Eagles World Cup 2018: You fit name all di players wey don score goal for Nigeria?12th June 2018 Russia 2018: Past winners of di world cup4th June 2018 Pig wey predict say Trump go be president don predict Nigeria chance to win 2018 World Cup14th June 2018 World Cup 2018: O... |
"Nigeria get long history of mismanagement, corruption and no respect for due process" wey don contribute to high number of pipo wey dey live for poverty, According to Abdulazeez Musa, Oxfam analyst wey dey live for Nigeria. |
Hawa Koomson pulled a gun and fired warning shoots among citizens she was escorted home by the same police to eat and sleep. |
Only di team wey lead di group after dem don play all di matche,s go qualify for the FIFA World Cup 2018 competition for Russia. |
Army tok-tok pesin, Colonel Didier Badjeck say make medical personnel try for tok for de commander for dia area but e also say e bi difficult for protect medical personnel as deh di lack staff. |
Director for di airport, Georges Tabora say di plane bin get small technical wahala almost immediately after e take off before e come lose radio contact with di control tower. |
Joe Biden win Democratic ticket to follow Trump 'battle for di soul of America' |
No wahala go dey say Arsenal players go confuse unto wetin dia manager want make dem do. |
Nigeria, wey suppose dey lead, produce just 2,100 tons of unroasted coffee for 2013—less than 1966. |
Another thing we de for inside dis tori Sia don shame paparazzi with naked foto7th November 2017 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity16th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey tur... |
Former president Olusegun Obasanjo don attack President Muhammadu Buhari and di ruling All Progressives Congress (APC) again, say make Nigerians no re-elect gofment wey don fail for 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Abdelaziz Bouteflika: Algerian Presido drop fifth term re-election plan11th March 2019 Algeria ruling party join mouth wit army say president Abdelaziz Bouteflika must go27th March 2019 Algeria don block internet sake of high school exam21st June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SAC... |
E no be pleasant life but na all she know to take provide for her eight pikin dem. |
"4th April 2019 Rivers LG elections: 15,000 policemen dey ground to provide security16th June 2018 Rivers State Govnorship Election 2019 Results: Appiafi, Sekibo win make PDP clear all Rivers Senatorial seats2nd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate m... |
Col. Asuquo na di Clan Head of Anim Ankiong Clan Council of Odukpani Local Government area in Cross River State. |
From about 343,000 to 427,000 between 2013 to 2014 alone. |
Wetin we call dis foto, Road rehabilitation Wetin we call dis foto, Heavy traffic for Third Mainland Bridge Another thing we de for inside dis tori Southern Kaduna attacks: President Muhammadu Buhari say Kaduna killings dey more complicated than wetin pipo think25th July 2020 Third Mainland Bridge closure: Alternative ... |
Another thing we de for inside dis tori Afcon 2019: Indomitable lions of Cameroon wipe Guinea-Bissau for Afcon opener25th June 2019 AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 Nigeria vs Cameroon: Super Eagles don qualify for Afcon quarter finals6th July 2019 Afcon Ro... |
Di experience and quality show well-well especially for first half wey dem worry Liverpool. |
Jovic move dey totori Real Madrid fans Belle dey sweet some Real Madrid fans afta di club confam di move on Tuesday. |
For Mali, dem only need another win to progress to di last 16 stage of di competition after dia 4-1 victory over Mauritania for dia first game. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Oga Ramaphosa also add say he don ask di Minister of Police to go areas wia di tin dey hot so dem fit prevent am from spreading. |
'Dem go apply supreme court judgement on top 'PDP against Adegunde' join section 68 of Nigeria constituion take pursue Saraki comot office' Sogbeye Eli tok As e be say dem no allow tori pipo enta inside dia chambers on Tuesday no bodi know wetin dey road, until dia next sitting. |
Dis video wey get plenty energy from start to finish with dozens and dozens of people wey dey dance ''shaku-shaku'' na di idea of professional dancer, Kaffy. |
Nigeria: Buhari don reject Electoral Act amendment Kano: Nigerians dey provoke say Buhari go wedding To submit estimate of budget dey part of section 21 of di Fiscal Responsibility Act (FRA) 2007. |
These people must think they are leading a bunch of babies strapped with diapers and pacifiers — ALI, 4D KULTURR (@Ali_McHenri) January 4, 2018 End of Twitter post, 3 But some people still think say na correct thing say another Chibok girl don comot kidnapper hand go back dia house. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus-Virus: Why Newcastle ban handshake for training ground28th February 2020 Coronavirus: La Liga don dey suspended as dey quarantine Real Madrid squad12th March 2020 Coronavirus-Virus: Nigerian footballer don become di first player to get di disease28th February 2020 Top... |
Di researcher bin dey tok about research program wey go take 18 months," di professor tok. |
You fit even use online video to workout too. |
Dis na di places wey most of di xenophobic attacks dem dey happun and also wia foreigners wey no too get plenti moni dey make dia moni from. |
Gina Rodriguez KNOWS she offended people, not for singing a song but for saying the N-word. |
Professor Benneh: Ghana Police arrest four over de murder of Prof Emmanuel Yaw Benneh, UG Law lecturer |
Lagos 'okada' ban go affect 15 LGAs How Lagosians dey cope wit 'Okada, Keke' ban Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori Lagos goment announce ban for 'okada', bike companies, for areas in di state.27th January 2020 Okada Ban in Lagos: Dear Lagosians, see how pipo cope on di first workin... |
United-154 LASK- 154 Sevilla-138 Frankfurt- 135 Wolfburg- 133 Wetin Solskjaer tok about Martial? |
Di House of Representatives commission - wey dey im chook eye for legal mata for Indonesia -agree on final draft dis week. |
But di men and di women dey understand demsef perfectly. |
Missing names A number of concerns about missing names from de register dey raise concerns sake of de huge numbers involved which according to NDC be strange. |
"Di house go get balcony, dinning section, kitchen, toilets and fit contain room number four" na so Obinna tok. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Authorities say na around 11pm local time On Wednesday di shooting start as 200 pipo gada for Borderline Bar and Grill to do university student night. |
End of Facebook post, 2 Another thing we de for inside dis tori Ghana Police confirm say kidnapped Takoradi girls die17th September 2019 Ghana Police arrest Nigerian gang wey steal Ghc2.6 million in 11 robberies, rape 12 women over 12 months2nd April 2019 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest... |
Anglophone crisis: 'Three men rape me, I no know di papa of my pikin' |
A black woman suffering This can also be a drinking game for viewers 21+ lol— Sylvia Obell (@SylviaObell) January 18, 2020 End of Twitter post, 3 Meanwhile some pipo don hail im work, dem say e dey show wetin dey happun to black women. |
And again Central Bank of Nigeria say dem no licence am. |
Wia dis foto come from, Bill Pugliano Wetin we call dis foto, 5. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram 10 years later ..... A post shared by Miley Cyrus (@mileycyrus) on Dec 26, 2018 at 12:49pm PST End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram This is probably our one - millionth kiss .... A post shared by Miley Cyrus (@mileycyrus) on Dec 2... |
Dis directive from Interior Minister, Ambrose Dery dey come after civilians shoot two police officers who stop dem for road top around Kasoa, Wednesday. |
Oga trump point towards im head and say "I no be doctor. |
Another thing we de for inside dis tori Sri Lanka explosions: Easter Sunday bombing don kill at least 207 pipo21st April 2019 Trump video dey make Nigeria army defend why dem shoot protesters2nd November 2018 This is America: Di video of rapper Childish Gambino wey dey make pipo talk10th May 2018 Florida shooting: High... |
Women whose killings were reported by the media on 1 October 2018 Neha Sharad Chaudhary, age 18, was killed in Malegaon, India An unnamed woman, age 31, was killed in Mashhad, Iran Linda Miller, age 66, was killed in Indianapolis, United States An unnamed girl, age 17, was killed in Alipur, India Judith Chesang, age 22... |
Speaker of Parliament, Mike Ocquaye unveil de new design when last Friday when de architect, David Adjaye place courtesy call on am. |
Di album tok from police kill-kill to corruption and religious oppression. |
olice arrest Nigeria parents wey dia pikin die sake of 40-days dry fasting 5 September 2018 Wia dis foto come from, BBC Pidgin America police don arrest two Nigeria parents Titilayo and Kehinde Omosebi after dia 15-years-old pikin die sake of say dem dey fast. |
Mr Mohammed say 'na season of fake news we dey so and I wan believe say dis na fake news, but if true-true say President Trump tok am, di whole world go judge di mata'. |
But Hushpuppi no be di real name of dis man wey Dubai police arrest for internet crime wey worth ova N160bn - dat na 1.6 billion dirham to naira. |
(2/2)— SuperSport (@SuperSportTV) May 17, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I received a text around 18H50 tonight informing me that I should not bother coming to Studio for Thursday Night Live with Marawa Show on @SuperSportTV... |
For di new plan, country dem go agree to start to dey monitor di number of plastic wey dey enter sea. |
Dem dey inject coronavirus RNA (di genetic code), wey go den start to dey make viral proteins in order to trigger immune response. |
Wetin we call dis foto, Kenya authorities release official statement on top Raila Odinga swearing-in and TV stations wey dem close down Na three main private TV stations di government close down yesterday after dem refuse to obey government order not to do live broadcast of Odinga swearing-in, where im declare imself d... |
Wetin we sabi about di 'herb' inside Madagascar coronavirus cure Meet di dogs wey UK goment wan spend £500k train to smell coronavirus All di try wey di local administrator for di low-income area of Kawangware try to chook mouth for di mata fall for deaf ears. |
You get fever if your temperature dey above 37.8C. |
Insurance Association is inviting victims of Otedola bridge fire incident to a meeting on the investigative report of the incident & compensation for affected persons tomorrow 24th July 2018 @ Bagauda Kaltho Press Centre, Alausa, Ikeja by 10: am pic.twitter.com/uBwCeLVBNd— The Lagos State Govt (@followlasg) July 23, 20... |
Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see Tori na say na La Republic army di shoot helpless pipo dem weh deh suspect say deh get link with Boko Haram. |
Wetin we know about di mystery deaths for Bonny kingdom, Rivers Daddy Freeze don beg Oyedepo for forgiveness "Since dat yesterday wey di tin happen, we never hear anytin from dem. |
rian rescue authorities 13 girls wey dem wan sell go Saudi Arabia 5 May 2018 Wia dis foto come from, Interpol Wetin we call dis foto, NAPTIP say di prime suspect don dey dia watch list for sometime now Di National Agency for di Prohibition of Trafficking in Persons don rescue 13 women wey dem suspect say na victim of h... |
"For three years, I never get work and wit dis Fifa ban appeal and to come get my sick mama for di hands of kidnappers, my tire pass tire." |
And e call pipo for continue for put moni for solidarity fund, thank pipo weh don contribute. |
Anoda case wey dey like dat one na di one wey 78 years old man go rape one eight years old pickin and anoda one wia one 65 years old man do by force sex with two of im daughters. |
Simone Gbagbo don get amnesty from Ivory Coast 7 August 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dem put am for prison afta wahala wey comot because her husband bin no wan step down Ivory Coast Presido Alassane Ouattara don forgive former first Simone Gbagbo of all her sins. |
Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Bishop Sarah Mullally before before na nurse Bishop Mullally now na di number three most senior pesin for Church of England, and before before she be Bishop of Crediton in Devon and di Canon Treasurer for Salisbury Cathedral. |
Di Minister wey no fit hide im anger lash out ontop di reporter say make e no judge am by im standard like oda politicians wey dey give am 'brown envelop'. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.