text
stringlengths
21
14k
If dem get positive results, dem hope to expand di project.
But extra four pipo go dey affected if dem take alcoholic drink a day.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Some Nigerians lose moni for MMM Madam Oyindamola say dis Loom no be like MMM because she sef no do MMM wen e bin dey.
5, Burials go fit hold but with no more than 20 pipo and dem must maintain physical distance, plus no party after burial.
''Davies na example of inspiration of wetin dey possible and e dey jolli us unto how dis transfer dey show how we dey cari home based players .''
For 2014, one big study wey Football Against Racism do for European clubs and football organisations, dem see say for England, France and di Netherlands, black and ethnic minority professionals just get only 3% of coaching and oda staff jobs.
But pipo just dey reason how dem wan start dia lives all over.
Anthony Joshua: Di one tin wey remain for am
"I no dey try adjust myself to di usual political way of doing things, I for no dey successful if I try to be another person," na wetin she talk, with laugh join am.
Bayelsa election: Thugs enta my house destroy my property
Ekiti leaders dey court dey find order wey go stop di federal government and di governors of di 36 states from sharing or even give carry-go to others to share dis $1bn from di Excess Crude Account.
Ahoure use 11.01 seconds to come first while her kontri colleague and fellow runner Marie-Josee Ta Lou win third position, Britain Dina Asher-Smith na she come second.
Nigeria army arrest soldiers wey 'threaten to rape women for Warri'
Menzgold: Accra court slap Nana Appiah Mensah plus GHc1 billion bail condition
No mata di different reason wey dey ground as to why dis kain tin dey happun to women wey no marry, one tin na for sure, dis na human right wahala and e dey real.
Nigeria President Muhammadu Buhari bin advise di Dapchi girls to follow dia dreams without fear.
Wia dis foto come from, @DINOMELAYE (INSTAGRAM HANDLE) Wetin we call dis foto, Di verification exercise to recall Senator Dino still go on even as im dey for hospital Another thing we de for inside dis tori Why we arrest senator Dino Melaye - Police Police tok say dem hold di senator because im dey Interpol wanted list...
Another thing we de for inside dis tori Big Brother Cameroon: What you need to know about Biggy 237 reality TV show wey resemble BBNaija27th July 2020 Big Brother Naija Season 5 Housemates: Praise and Ka3na 'entanglement' for bed shock fans1st August 2020 Microsoft Tiktok deal: Donald Trump tell US treasury to collect ...
Cameroon presidential election: Opposition candidates don di count fraud
Man U need to find way to handle Messi Wia dis foto come from, Malcolm Couzens Wetin we call dis foto, Scott McTominay fit mark Messi man-for-man Wen Man U play PSG for di previous round, Marco Verratti completely control di game for Old Trafford, but for Paris, Scott McTominay mark am man-to-man.
Another thing we de for inside dis tori Why we arrest senator Dino Melaye - Police23rd April 2018 Dino Melaye say police don block im house, police say na lie23rd April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di ...
Celebrities wey don test positive for coronavirus.
"Fatou Camara and Fatou Jaw Manneh, go get one million Dalasis (e dey about $21,000) for di violation of dia rights.
So I gats jump, wen I come down, we come rescue Everest.
De Customs (Amendment) Bill, 2020 wan amend de Customs Act, 2015 (Act 891) den provide incentives give automotive manufacturers and assemblers wey register under Ghana Automotive Manufacturing Development Programme (GAMDP).
Di Drunkards Association president add say dem dey promote responsible drinking and "we go carry our own local beer go Germany to promote dem."
Another thing we de for inside dis tori Mimi Mefo: Authorities treat journalist like armed robber - President Cameroon Union of Journalists8th November 2018 Awah Thomas: Cameroon journalist for prison finally go hospital18th September 2018 How Bleu Ivy Hotel staff beat BBC journalist, seize equipment25th June 2018 ‘You...
Skip Twitter post, 4 5G in Nigeria Here’s a thread, read carefully First the 5G is dangerous to human cells and even killed plants close to it, It also forced all people, great and small, rich and poor, free and slave, to receive a mark on their right hands or on their foreheads Rev 13:16 pic.twitter.com/ou7E1pZrFr— C...
Di two of dem bin do meeting last summer but dem no reach any contract agreement if dem go fight anytime soon.
Tori be say di sojas plan to sell di charcoal.
Dis na mata wey everybodi must dey concerned and join hand togeda stop."
Kenya Devolution Minister Mwangi Kiunjuri say Friday morning fire wey happen for di market dey like wetin person do deliberately.
ameroon secessionist leaders: 'Why we di protest inside cold' 12 January 2018 Wia dis foto come from, Dexter Brains/Facebook Wetin we call dis foto, Southern Cameroonians go advocate for front Nigerian Embassy for Washington DC "We go inside de cold seka say make Nigeria free Southern Cameroon leader dem.
Di Ghana Revenue Authority (GRA) say dem dey roll out di collection of luxury vehicle tax on cars wey get engine capacity of 2950 Cubic Centimetres den over.
So if South Africa no go work, where again?
Skip Twitter post, 1 The House of Commons Speaker has announced Ugbana Oyet will be the new Serjeant at Arms.
Football match end after club owner carry gun enter field 12 March 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Savvidis enter field after dem cancel Fernando Varela goal say na offside.
But Atedjoe advice say, "Make population respect doctors, even if na which kana error weh fit don make, e no justify attack".
E also tok say di first 9 days na special days and rewards dey boku for Quran recitation.
Sirika say as government don approve di money now, na Ministry of Finance go pay am, "...before somebody talk say I don steal am."
4 April 2019 Wia dis foto come from, Nyesom Wike Wetin we call dis foto, Govnor Nyesom Wike of Rivers state win second term for di March 9 elections.
For more Plan implementation details & how you benefit: watch this space.
Best Dance Recording For solo, duo, group or collaborative performances.
Lawyer for Muna and Muna law firm say official investigation go fit start on Monday but e nova be clear if pipo go fit see dem already.
Trump pikin, Ivanka, and her husband Jared Kushner, wey dey work as senior White House advisers, follow join US Treasury Secretary Steven Mnuchin and Deputy Secretary of State John Sullivan show for di ceremony.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria, Cameroon soldiers join bodi for Operation5th February 2018 Boko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 2716th August 2017 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di ...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria tax: Why di goment dey struggle to meet dem target?9th September 2019 'Palava dey front as Nigeria goment income dey fail'3rd September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:...
For November 2019, Chelsea coach and former midfielder, Frank Lampard draw ear give anybody wey wan hear am say VAR fit dey "dangerous" for di Premier League.
Another thing we de for inside dis tori Rivers state university 'cult clash' claim anoda student life31st July 2019 Nigeria don jail 15 oil tiffs, two collect two years self-contain inside prison1st August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one...
But case for Court of Arbitration for Sports, CAS make Tombi A Roko Sidiki park e cargo komot for Fecafoot.
Something is wrong with us in Africa.
World Bank don give Nigeria $486 million loan for electricity
E say as di mata be so, di Commissioner of Police for Lagos State- CP Edgal Imohimi don direct di Crime Scene Detectives from homicide section of SCID Panti Yaba and Forensic experts to go di area wey dis tin happen to help investigate dis mata.
Na di first time dem dey come out to name aid organisation say dem dey sabotage dia work for di region.
Another thing we de for inside dis tori Korea university honour Aisha Buhari for her women, pikin waka22nd June 2018 Aisha Buhari na opposition to President Buhari - Nigerians20th January 2018 Nigeria: Aisha Buhari don give Aso Rock clinic mouth9th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "When we do mistake, we go solve am" - Fulani leader Di governor also talk say im administration don dey follow di federal government and foreign agencies collaborate to convert di Falgore Game Reserve into modern grazing land.
Meanwhile, one of Twitter main rival, Facebook also cancel ban wey dem bin place on political ads from dia platform.
E also say dem dey challenge ddi accuse wey dem make against am around di world.
Di trend carri plenti video's and emojis of pipo wey dey isolation centre dey sing and girate while some dey play.
For 2011 di state goment begin dey sponsor mass wedding pay dowry and provide free room furniture to couples wey no fit afford am.
Cameroon dey treat journalist like armed robber -President CUJ Journalist wey gendarmerie invite say freedom of speech still far for Cameroon Tchiroma narrate how weh defense minister tok say deh di investigate de Wesco e killing but say Mimi Mefo bi still go ahead for write say na army kill Charles Wesco weh test show...
"Wetin we dey see for dis figures na confamation of long-term trend wey dey rise in di number of pipo wey need safety from war, conflict and troubled areas," na so UN High Commissioner of Refugees, Filippo Grandi tok.
"Tori of how di House of Reps. use rush to pass di bill "no dey true" Tok tok pesin for di House, Benjamin Kalu tell BBC.
Dis morning, Prez Akufo-Addo already start dey wish final year students well in dema WAEC exams.
Dino Melaye recall cost 'only N100m' no be N1bn
She resign one day afta she tell congress say she bin don tell "white lies" for her oga.
She say she meet Alsina around four and a half years ago and dem later become very good friends.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, JAY- Z latest album title But what about the music wey come out?
Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi beat Christiano Ronaldo to win UEFA Champions League goal of di tournament5th June 2019 Barcelona vs Valencia: Messi chop double disappointment for 2018/2019 football season26th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don...
See some of di memes wey pipo dey use tok about di mata for Social Media.
Minister of state for Transportation (Aviation), Senator Hadi Sirikia, na im make dis announcement for di Farnborough Airshow for United Kingdom.
Nkangwung add say dem don dey work with National Orientation Agency to work with communities about dis mata but if community leaders fit tok to di boys to stop dis activities e go better cos as tins dey now, even if dem do di cleanup finish, di place no go dey completely clean sake of dis activities wey dey re-affect d...
But Nigerians dey reason how dis kain political jangilova take concern dem or put food for dia table.
For list wey dem release on Sunday, Leicester City striker Kelechi Iheanacho and Semi Ajayi of Rotherham United no dey go.
Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick Dem no support media player for your device Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick 12 November 2018 "Di pesin wey no get belle before, I don give am belle.
Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Last figure update October 5, 2020, 9:21 AM GMT+1 data in detail Scroll table to see more data *Deaths per 100,000 population Filter: The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Deaths As pipo dey die* T...
Tok-tok pesin for di police Yakubu Sabo tok.
But if im dem wan go court, dem need to comot from office, afta dat, dem fit go court.
Hurricane na very strong storm wey dey carry heavy wind, heavy rain flood and mudslide follow bodi.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Police dey beat chest for evribodi for Nigeria say dem go protect dem, say dis Ogundipe case na special mata.
''I hear pipo dey shout for Twi (Ghana language) ''awu rade gye yen'' wey mean say, ''oh God save us'' ''Next tin, l begin hear loud gunshots - na den l know say dem don kill di guys.''
The rain dey always affect areas wey dey inside and around Freetown.
Afta DSS don clear di candidate, dem go return di list to oga presido and give am green light to send di list go senate.
E fit be be say dis same people go need to dey call am "Mr President."
The others, who these primary contacts also had interactions with are equally being monitored.— Ogun State Government - OGSG (@OGSGofficial) February 29, 2020 End of Twitter post, 1 Di original post appear for di fake account of one private station Africa Independent Television (AIT) network, and dem release statement ...
American Pop Star, Katy Perry don born baby girl Twerking dance of dis Nollywood actress for IG Live vex some fans Why Taylor Swift dash dis girl £23,000, out of nowhere Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Macaulay Culkins wen im be small pikin Wetin Culkins dey do now?
Amotekun: Five takeaways from Tinubu tok ontop di operation
Dis latest win go make Erica di second pesin to win Head of House title twice afta Ozo.
eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot.
For di protest wetin dey nah demonstrations, marches, occupations of plazas, non-violent civil resistance, acts of civil disobedience and strikes.
So far, e be like say di pandemic don get little impact on jihadist activity on ground.
"Plenti Nigerians, like 61% believe say condom suppose to dey free.
Another thing we de for inside dis tori EFCC don arrest some pipo and woman wey say snake swallow N36 million6th March 2018 EFCC find yahoo boys enta club11th May 2018 Ex-Yahoo boy: My babe dump me after I stop yahoo12th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass In...
Wetin come happun be say Akinlade comot APC wit im own supporters go form APM and tori be say na those pipo so na im cause di gbege wey happun for di rally.
Di #ChruchToo Movement for Abuja and di #NameAndShame Movement for Lagos plan to do protest march go di headquarters for Abuja and di branch for Lagos.
Dr. Justice I.T.Muhammad, CFR, as di acting Chief Justice of Nigeriafor anoda three (3) months and Council don forward im approval give di President."
Skip Twitter post, 2 Clearly the analyst doesn't live in Lagos or should I say 'for the rich people'.— Kolawole olasunkanmi (@Kolawoleolas12) August 15, 2018 End of Twitter post, 2 Dis pesin no tink say di pipo wey do dis report dey stay for Lagos.
Different Nigerian artists, some be photographers, illustrators, don enter Twitter to share dia better-better hustle, with di hashtag #WeAreNigerianCreatives.
pic.twitter.com/QPpkdZPLD6— Abike Dabiri-Erewa (@abikedabiri) June 14, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Ibidun ighodalo is one lady that is beautiful inside and out.
ameroon prison riot: Group say security torture prisoners 20 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cameroonian soldiers near Buea, wia one of di prison riots happen (dis na old foto wey no relate to dis torture tori) Authorities for Cameroon torture 100 prisoners afta riots for two pr...