text stringlengths 21 14k |
|---|
De gang according to CID Boss, DCOP Maame Tiwaa Addo-Danquah dey behind de robbery den rape of British schoolgirls for Kokrobite last year. |
"Dem come arrest di security man wey go show her di house, im come lead dem to di main suspect wey call my sista. |
But why some countries like UK still dey do am for dis age of technology? |
IPOB officials don deny say na dia members do di stoning. |
For the above reasons, some especially from South-West region of di kontri fit no dey comfortable with am. |
With centres for Lagos (2), Abuja, Osun, Oyo and Edo, e mean say no centre dey northern region of di kontri. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Saudi Arabia no dey take ear hear mata wey relate to drug trafficking. |
Unlike nuns, consecrated virgins no dey live inside closed communities or wear special cloth; dem get work and dey support themselves. |
And dis prequel fit be one of five wey fit happun. |
Wia dis foto come from, Federal Ministry of Environment, Nigeria Wetin we call dis foto, Nigeria Minister of Environment waka do clean up for Jabe Lake inside Abuja, Nigeria ontop #BeatPasticPollution 2018 World Environment Day Ogoniland: See how Shell don do oil waka 'Shell buy bullet for military' - Ogoni leader Thou... |
Skip Twitter post, 1 So Wilder vs Fury Vs Joshua in a triple threat ladder match with the tittle still above the ring in LA— Aaron Chalmers (@AaronCGShore) December 2, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 A couple takeaways from #WilderFury 1. |
Meanwhile The military says it will not extradite him on war crimes charges. |
Marry pesin like Ore, your guys no go dey show your house again." |
Anglophone Crisis: Governor for Southwest don stop motor dem for waka for night |
Give us another reason to defend di new year attacks on innocent Benue people sir.' |
Buhari respond to Nigerians wey demand say make im run for 2019 |
Na di same tori for some tailor shop wey di workers just open but as at 12 noon, dem never see any customer. |
Vanessa feel say Nollywood don become very professional, things don improve, one kain standard don dey so things like sexual harassment no too popular again. |
She tok say: "Most of di poorest pipo for world na Africans and di more wey dis kontris dey get moni", di more inequality dey spread because na very few pipo dey see di moni chop. |
Plenty village pipo for Kano neva hear of Coronavirus Lagos, Kano go use Radio, TV to take teach students 'Because my uncle get Coronavirus pipo for my street dey avoid me' Muhammad wey yan say e don dey do dis job wey im inherit from im father for 45 years say personally e no believe say na coronavirus or anoda strang... |
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Ahmed Lawan, Femi Gbajabiamila go lead Nigeria 9th National Assembly National Assembly: 4 tins wey go determine who become di next Senate President, Speaker18th March 2019 National Assembly Inauguration: Who go be di new leaders?11th June 2019 De one we dem don loo... |
"Di Supreme Court today don agree say all those processes dey null and void so no application bin dey for issuance of pre-hearing notice." |
Another thing we de for inside dis tori Liberia elections: Voting don end11th October 2017 Liberia 2017 Election: Women dey fast on top di matter4th October 2017 Charles Taylor still dey control things for Liberia?6th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informa... |
Remember say di comments sections of tori pipo and Facebook no be wetin you fit trust becos na place wia fake news get strong leg. |
my brodas tell me say e call dem from wia dem isolate am say e dey worried and e say if e no get my blessing e no go go, dem come dey beg me to give am my blessing. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Osinbajo don act as President before when Buhari go London for treatment Buhari, wey don reach di age of 74, become president for 2015 but sickness no gree am do di work voters expect from am. |
E say deh identify de pipo wey get dis history and give de result for district hospital and put dem for into groups helep dem for do small business for get moni for go hospital and give dem first aid before deh go hospital. |
Di award-winning comedy drama series wey dey based on women inside prison go pack up afta di new season 7 wey dey come July 2019. |
Di researchers say dia new approach dey more efficient and e dey produce better yields and go save more moni dan previous ones. |
Dis na three tins wey you suppose know about dis World Cup. |
Wetin we call dis foto, Cameroon lawmakers for Joseph Banadzem coffining on Friday Resident for Kumbo don tell BBC Pidgin say for bury man now kontri pipo get for go take permission for separatists fighters, give dem moni, chop and mimbo. |
Another thing we de for inside dis tori How Cameroon love for bush meat dey put animals for danger25th April 2019 Cameroon: Merecin for 'bodi tanap' di fuel black market business for kata beef29th June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hou... |
Saraki add say: "we need to let security agencies dem know say deadline no be for play-play. |
Di Non-Academic Staff dem say federal government no dey take dem serious like dia other colleagues dem for di system. |
E yan dis one as e talk for di annual Law dinner wey law student Association of di University of Nigeria (UNN), arrange. |
All dis one add to another attack wey bin happen for Gulak community for Adamawa State, wey dey nearby. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 Skip Instagram post, 4 End of Instagram post, 4 Skip Instagram post, 5 End of Instagram post, 5 Five feems wey September 2020 dey bring for movie lovers See Chadwick Boseman ma... |
Di main thing wey di candidate of di AD, oga Silas tok na to create community development style, wey go make di commonwealth as im tok, enta di hands of common pipo. |
Madam Catherine na mama of four and she say di wahala no be say she dey work for house because dat one dey normal, na her pikin wey don dey for house with am. |
Her new husband and former prince come reply say, "Me too no know." |
Dem be post-graduate doctors wey dey train for di main government hospitals. |
Kylie Jenner don born baby girl You go gree carry belle for anoda pesin? |
Region go be ogbonge factor for Malawian politics and di MCP get loyal base for di centre of di country. |
Wia dis foto come from, GPO via Getty Images Wetin we call dis foto, Israeli PM Benjamin Netanyahu and US President Donald Trump be correct padis For dis mata, di pesin wey Tlaib dey close wit pass na Congresswoman Ihan Omar from Minnesota, wey be 38-year-old hijab-wearing Somali-American, she enta US for 1995 as child... |
Even veterans of the Aberdeen-London Megabus route go struggle with di 650-mile drive across southern Europe, and most pipo go agree say no be ideal preparation to play football match. |
Right now, she get twelve pikin and di last Mary Jane, hear of am, none of dem dey school. |
'We no be di first sabi pipo wey dey make artificial tongue but nah we be di first wey go make single artificial tongue wey dey use two different types of nanoscale metal 'tastebuds', e dey provide more infomate about di 'taste' of evri sample and e dey allow faster and more accurate response' He tok say dem fit use di... |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Wetin nurse wey dey treat pipo for Hubei, China carry eye see7th February 2020 Coronavirus and sex: Wetin you need to know31st March 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th Sept... |
Tok-tok pesin of di Nigerian Immigration Service, Sunday James wey follow BBC Yoruba tok, say di service dey, but say pipo for di kontri no dey use am. |
Goment dey chook eye inside di #EndSars mata-Osinbajo Police Public Relations Officer na liability - NOPRIN Nigeria Police sack three officers afta online video go viral But Ruggedman contribution into dis mata, wey don ginger youth dem to dey drag goment to comot di Special Anti-Robbery Squad division of Nigeria Polic... |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Kidnap of schoolgirls don put kwesion mark for Safe Schools Initiative27th February 2018 'We no pay money for Dapchi girls' - Nigeria gofment22nd March 2018 Dapchi girls: Kidnap girls don return to dia parents25th March 2018 Boko Haram: BBC research show say na for ... |
Another thing we de for inside dis tori Kano election: Abdullahi Ganduje supporters want new Emir, school catch fire for Kwankwasiya strong hold25th March 2019 Emir of Kano: "We no dey target Emir Sanusi Lamido" - Assembly Leader9th May 2019 Mike Zhang don become di first Chinese to get chieftancy title for Kano State2... |
Friday na still from Monday," Benjamin tell di BBC. |
Ganduje say no be EFCC im give moni, say na pipo wey dey organise marathon im give 27 November 2018 Wia dis foto come from, KSG Wetin we call dis foto, Govnor Ganduje say im neva collect bribe before for im life Kano State Govnor Umar Abdullahi Ganduje say im donate N10m to di Anti Corruption marathon wey go happun for... |
Dem say tins like pollution, di way pipo dey eat now plus modern lifestyle wey dey expose pipo to chemicals like pesticide dey join cause all dis problem. |
Army - TY Danjuma: We no dey do collabo with herdsmen - Army 25 March 2018 Wia dis foto come from, TY Danjuma Private Office Wetin we call dis foto, Former Minister of Defence Theophilus Danjuma Di Nigeria Army don talk say e no true say dem dey join herdsmen to attack innocent pipo. |
For December 2008, Guinea-Bissau become one of di 66 kontris to sign di "United Nations Statement on Human Rights, Sexual Orientation and Gender Identity", wey support decriminalization of homosexuality and transgender identity. |
South Africa get di highest confam infections for Africa, currently dem get more than 1,600. |
Barry start for Aston Villa defence for 1997/1998 season, before im go Manchester City where im come win Premier League title. |
Striker Philippe Coutinho dey 'fit and healthy' but Jurgen Klopp no wan open im mouth whether Coutinho go play im first Champions League game dis season. |
Like Senator Iwobi, dem born Kuti for Nigeria - im move go Italy with im parents wen im small. |
See some of di general rules for di reality television show No contact with di outside world No violence Nomination of fellow housemates for eviction dey compulsory Dis na wetin go happun for di case of violence in or around di house according to Big Brother For di case of violent action dis na how Big Brother go handl... |
Another thing we de for inside dis tori BBC 100 women 2018: Di Nigerians, Ghanaian and Cameroonian women wey make di list22nd November 2018 Nigeria: Tiwa Savage don enter BBC 100 Women list28th September 2017. |
Maurice Kamto: CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest 29 January 2019 Wia dis foto come from, Maurice Kamto Professor Maurice Kamto, Cameroon Renaissance Movement, CRM party leader don enta for police dia hand as deh arrest e and Albert Dzongang e right hand man for Douala and oda part... |
Serena dey eye di 2018 US Open title, she go play Poland world number 60, Magda Linette for first round on Monday. |
E bin no gree comot even afta military bin take ova and pipo dey protest for plenti days before e come later send im later go give parliament. |
"Dat na why our States must gada dia human, material and intelligence resources, equip and train our Defence and Security Forces to strengthen dia operational capacities for di fight against dis palava wey dey worry West Africa". |
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, TV pictures capture di player emotional reaction to wetin dem just experience "No be like say one or two guys shoot one or two times on our bus," Adebayor tell me afta im don dey safe place for di team hotel few hours afta di attack. |
"We no get problem to go back, do elections. |
Wia dis foto come from, Instagram Fans give Cee-C 2 million naira After Cee-C carry 1st runner up for di Big Brother Naija show for 2018, fans receive cheque of 2 million naira from her fans as she return Nigeria from South Africa. |
Another thing we de for inside dis tori 'Cameroon army video': Amnesty International say dem get evidence of soldiers wey kill women and pikin13th July 2018 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and weti... |
Another thing we de for inside dis tori Nyantakyi take Ghana money do 'tsaskele', release Special Prosecutor on am7th June 2018 Video, Number 12: African referees wey dem feem as dem dey collect money7th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don... |
17 May 2018 "So you dey fast for 30 days straight?" |
South Africa reply to foreigners attack Nigerians wan end killings for South Africa For di last 10 years, many black foreigners from kontris like Nigeria, Zambia and Malawi - to name small of dem - don lose dia lives to attacks from pipo wey dem see as neighbours. |
How Lagosians dey cope wit 'Okada, Keke' ban Six oda sharp ways to move around Lagos without 'Okada or Keke' Lagos State goment tok say di ban na necessary tin to do becos of dia record wey show say since 2016 over 10,000 pipo don die sake of accidents wey Keke and Okada cause and say dem no dey follow traffic laws. |
Ketty and oda woman dem loss all tin and deh wan put dia mind for see how deh fit start new life forget dia loss. |
Ras Kimono: ''I no go quick quick forget im last show for Freedom Park'' |
Wia dis foto come from, Getty Images E be like say elections for Africa dey always follow religion or tribe. |
Dis na di first time wey AU and EU dey do meeting, before-before na EU and some African countries dey meet. |
End of Facebook post, 4 Others shock say how politicians go fly go abroad for treatment of minor ailments but make citizens no visit major hospitals. |
Toni Morrison: Nobel Prize-winning author don die 6 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Morrison novels include The Bluest Eye, Beloved, Paradise and Love Nobel Prize-winning US author Toni Morrison don die at di age of 88. |
Im die at di age of 70 and tori be say Mallam Maida die on Monday but dem neva give official statement ontop di cause of death. |
E no tey one kind tori of how di bill no dey good for Nigerians, how di Assembly copy am from Singapore, begin spread for social media. |
#Scorpion: Drake agree say e get son wit mekwe actress 29 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Drake just tear rubber new album Scorpion and inside am you go find all im secret. |
Anoda big question be how much Nigeria government don see collect from abroad for inside di money wey Abacha steal? |
Two of dem wunjure and one die. |
Another thing we de for inside dis tori Man City's European ban : Wetin dis fit mean for di club?15th February 2020 Man City vs Watford: Guardiola boys score eight times for house21st September 2019 Champions League: Which European club fit win am17th September 2019 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registra... |
Di tension still dey high for di state sake of dis mata, so dis na wetin BBC Pidgin don find out. |
ameroon: Fame Ndongo Challenge de reign for social media 5 January 2018 Wia dis foto come from, Patrick Kovarik/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Paul Biya don dey run things for Cameroon for 35 years Video weh e di show how President Biya no use sweet belle greet di Higher Education Minister Jacques Fame Ndongo... |
Also, not more than four people suppose gather for any public place. |
Dey also collect beta money for defender Aaron Wan-Bissaka, although im value fit rise for future for Manchester United. |
Another thing we de for inside dis tori British film star Idris Elba go soon marry11th February 2018 Hailey Baldwin: 'We bin tink say Justin Bieber go engage Selena Gomez' - Fans9th July 2018 Game of Thrones' star Sophie Turner don engage Joe Jonas15th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as U... |
Officials say de patient wey die get some other health conditions in addition to coronavirus. |
@UKinNigeria https://t.co/akFa3pc8UB— Paul Arkwright (@PaulTArkwright) February 17, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nigeria killing: 35 people die for Zamfara dis week16th February 2018 Nigeria: Suicide bombers don kill 15 people for Biu, Borno State3rd December 2017 Nigeria: Army do... |
More dan 100 shops and houses burn for Congo Market Cameroon "We don send control teams for make sure say price for cooking gas, kerosene and fuel no change and goment go import for cover de gap", Minister tok. |
Na for mountain di jet bin tanda afta e crash and pipo gada for di site. |
Zimbabwe vice president - Help O! |
?” And you said : “These are Tashs” with so much confidence and ruined the joke.. . |
Tori of say two more girls die on Monday evening na fake news, CP Dandaura add. |
"I no fit play like dat. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.