text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Twitter post, 6 Lololol the exchange rate has not reduced. |
Another thing we de for inside dis tori Number 12: Former Ghana FA boss Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa12th June 2018 Amaju Pinnick don replace Kwesi Nyantakyi as Caf 1st vice president5th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, M... |
"Na how to take care of dem di worry me" 'Moni for dia food, medicine and accomodation na problem' 'I dey beg Nigerians to give Goodness and Mercy beta life' she beg The Nigerian Minister of Women Affairs, Pauline Tallen bin promise her job but wen she discover she no get paper, she promise to epp her wit business moni... |
rre Nkurunziza: Burundi don release three girls wey draw ontop dia president face 27 March 2019 Wia dis foto come from, Twitter/various Burundi Justice Minister Aimée Laurentine Kanyana say goment don release di three schoolgirls wey dey prison sake of say dem draw Jaga-jaga ontop President Pierre Nkurunziza pishure fo... |
Wizkid sellout im show for O2 Arena Why pipo dey para say Wizkid dey follow Naomi Campbell Di Minnesota goment neva chook mouth for di mata, even though di photo of di declaration don land for Twitter. |
Im say di command no go waste time to deal with di people wey dey behind di attack." |
Nigeria vs South Africa: Super Eagles don qualify for Afcon 2019 semi finals |
"Ah bi think say if ah sing dat song teacher too go feel fain say deh di respect and society know dem", Buma-kor Claudia Fokam tok. |
Dis na after di truck attack wey happen for New York on Tuesday. |
'23rd October 2017 Fake online vendors: Make you no fall mugu15th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Jos... |
But e get states wey be say, any attempt to add to di salary wey dem dey pay now, yawa go gas. |
She dey use 3D printers to produce 100 masks per day for use in some of Johannesburg major hospitals. |
pic.twitter.com/UXAaFb8Ijj— Ubong Afangideh More-Dangote (@afangidehubong) November 7, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Fashola knew what he was saying. |
Skip Twitter post, 1 THE @NaomiCampbell presents the Best International Act #BETAwards 20 to the amazing @BurnaBoy! |
Wia dis foto come from, ABS Wetin we call dis foto, Di 76 year old late Anthony Obiagbaoso Enukeme dey popular for im 'think-home philosophy' wey mean say im always wan invest for im home town. |
INEC Chairman, Mahmood Yakubu talk say "to go on plus di election as scheduled no longer be feasible." |
De main opposition party before bi di boycott elections, but Fru Ndi say dis taim de party don decide say deh no go do'am so. |
Dem come dey shoot, steal pipo kaya for house and shop and use fire burn am. |
Tori be say Steyer bring seven more adverts for Fox News to show di following week, but im lawyer Deutsch say di company cancel dem. |
Even sef di International Police Science Association wey get security sabi pipo rank Nigerian police last for world on top corruption mata how pipo fit trust police and security.. |
“Na my pikin buy toothbrush for me and im mother, before na only sand and sometimes stick i sabi but my pikin say e beta make me and im mother dey use toothbrush and i dey enjoy am pass.” “Me na pesin wey bin dey travel to different places before, Lagos, Plateau and different places but e no dey occur to me to buy toot... |
Im suppose appear for court on Monday, even as I no go gree pipo still dey protest for US and Uk ontop dis mata. |
All dis one dey follow as dem pass motion for parliament wen plenty people dey halla say make dem talk wetin true-true happen. |
"Wetin sweet my belle pass na di way Edo pipo come out, di way dem come out come support me, my opposition dem dey tok say I no popular, pipo no like, say I no dey spend money, we no do anything, di way dem tok about me you no go buy me for one kobo. |
Skip Twitter post, 1 So it means that with my laptop of 120 SSD i will have 1875 GB ?? |
#TuesdayThoughts #ItHappened pic.twitter.com/BGJoPNKr3n— Clay County Sheriff (@SheriffClayCo) July 9, 2019 End of Twitter post, 1 Di police add say dem arrest di pesin ova di weekend through Clay County warrant for Possession of Controlled Substance. |
America too don hail President Buhari re-election Meet di candidate wey cari third for Nigeria election INEC result na confam one - UK goment President Muhammadu Buhari win di last Saturday presidential election for 19 states wit 15,191,847 votes to beat di main opposition candidate Atiku Abubakar of Peoples Democratic... |
Calls for di return of African artefacts don dey grow in recent years, and di BlackLivesMatter protests dey ginger di demands. |
Sally Mboumien, coordinator for SW/ NW Women's Taskforce, SNWOT weh deh di work for tackle de crisis say dis kana tok weh e di go up and down no di helep pipo weh deh di suffer. |
Another thing we de for inside dis tori Jacob Zuma: S/Africa ANC don decide make di president waka13th February 2018 Jacob Zuma: Pressure dey on South Africa President to resign5th February 2018 South Africa Cyril Ramaphosa don win ANC election18th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey... |
"Bone marrow transplantation and stem cell transplant na di same tin. |
But Senate just ignore we as deh treat oda business weh deh put for house afta we own", SDF Senators for Bamenda constituency tok for tori pipo. |
E good for go early, because de line di eva long. |
Kelechi Madu speech as dem appoint am Minister of Justice and Solicitor General For inside statement wey Kaycee Madu issue, e say di importance of carrying di new ministry forward even inside dis difficult social and economic times dey heavy for im mind. |
Acting Director Defence Information, Brigadier General, John Agim, tok say no be today wey AI dey lie on top dia head. |
Chris Hughton: Brighton don sack dia manager afta dem carry 17th for Premier League |
For di letter, di doctors say e don tey wey dem don dey fight for equal right for all doctors wey dey the same level. |
UN's Office on Drugs and Crime (UNODC) talk say di amount dey dem seize don increase since 2013 from 300kg (660lb) to more than three tonnes a year. |
ort Harcourt hotel Killings: Police showcase knife and pillowcase wey dem say suspect use 24 January 2020 Police don present four knives - three kitchen knives and one pen knife wey dem say di main suspect for di Port Harcourt Hotel serial killings, Gracious David West allegedly use. |
Producers: Mansur Abubakar, Helen Oyibo, Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori 1:20 Video, 80-year-old man wey bin dey use sand to clean im teeth don get im own toothbrush, 1,2010th July 2020 2:10 Video, Hannatu and Anwalu be cousins wey fall in love, marry each oda, 2,1029th June 2020 1:55 Video, Kano vi... |
Di Republicans argue say to no allow pipo arm themselves before dem enta church be like to lead lamb to slaughter. |
Ojuelegba truck accident: 'Na overload cause am' |
To show say handwriting no too dey important like before, some countries like Nigeria, dey teach am as just topic for English language subject. |
Apart from oga Idris, oda celebs too don also announce say dem get di virus. |
Community go look things like pesin wey stay tey without work, pesin wey im husband don die tey and pesin wey get challenge wey fit make am no see work. |
Wetin we call dis foto, Brig, Gen Emmanuel Adamu Ndagi for di trans-border security meeting on Thursday July 4 for Yaounde Cameroon Territorial Administration Minister, Paul Atanga Nji emphasize say security situation for de two borders weh e bi don di beta for some taim, don suddenly di worry. |
Di Syria-based opposition body, di Salvation Goment, wey dey run most of Idlib Province for di north, don dey very active as e dey try to prove say im be one de facto government. |
E rain almost nonstop for Lagos for almost two days between Wednesday and Thursday, 17 and 18 of June, 2020. |
Im dey practical Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem welcome Emmerson Mnangagwa like hero Even as im be di kain person wey get free mind, im dey also use sense. |
We confident say we go soon get election budget - INEC 'Saint Godswill Akpabio' and oda ways pipo take react to senator wey port Our hand no follow for wetin dey happun for National Assembly - APC According to Nigeria tori pipo Punch, im tok am wen im dey end im campaign for Bauchi State on Thursday. |
Di proposal wey dem introduce for April dis year, propose to allow criminal suspects to go mainland China for dia trial. |
Senate talk-talk pesin Senator Aliyu Sabi Abdullahi say wetin di Senator do na "act of treason, and na attempt to overthrow one branch of di Federal Government of Nigeria by force,." |
Na so e come begin dey pursue boars with seriousness to collect am back as oda pipo wey dey di area begin dey laugh. |
Roger milla weh na part of de 1990 team also share Tataw e die for e twitter page. |
We booked it for a couple days to stay for the defjam show but I bailed on the 11th to head back home pic.twitter.com/Ku15SCYz91— Justin Bieber (@justinbieber) June 22, 2020 End of Twitter post, 6 For im final tweet, Bieber say "Every claim of sexual abuse na something wey dem suppose take seriously, and dis na why my ... |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Black star for Ghana Pipo dey talk say make government no even involve dema body for any religious course. |
Another thing we de for inside dis tori Menzgold: We no go fit do 'foko' about di saga - Bank of Ghana9th January 2019 Ghana Referendum: 2.2million Ghanaians dey vote Yes or No for creation of six new regions27th December 2018 Menzgold: "I invest Ghc760,000 all lock inside, if President Akufo-Addo no speak we go die"24... |
America also tok say dem remain committed to join body wit Nigeria to achieve ogbonge peace and prosperity for di two kontries. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Canadian rapper Drake say im no understand why dem put im name for Hip Hop category alone Drake dey boycott di awards show because of how dem only put im music for di rap category last year and im say e no know why. |
11 March 2019, Independent Electoral Commission declare Ihedioha as Governor-elect. |
Skip Twitter post, 1 Celebrating Nigerian physician Dr. Stella Adadevoh, whose expertise and bravery helped curb the spread of Ebola across Nigeria. |
Video: Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 1:26 Video, Hope Frank: Di young boy wey use wood and syringe build excavator, Duration 1,26 Hope Emmanuel Frank na 15-years-old boy from Akwa Ibom state wey build excavator with wood, syringe and drip set.2nd May 2019. |
Anglophone crisis: Military court sentence three civilians for 'terrorism' |
HRDA - Anglophone Crisis: Torture & killing for Kumba Councillor na human rights violation - CHRDA 17 February 2019 Wia dis foto come from, Felix Agbor Nkongho Wetin we call dis foto, Felix Agbor Nkongho, Director CHRDA Rights Group, Centre for Human Rights and Democracy in Africa, CHRDA don condemn how separatist figh... |
''If we address am and allow people for those areas live like di rest of di country, den we go try to find solution to di problem dem.'' |
One Security Adviser wey don get years of experience for dis kain matter (but no want us to use e name) say di two countries collabo for di arrest. |
New Delhi (India) Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Caracas dey rank of di least expensive city Political kasala and hyperinflation for Venezuela don put Caracas for di bottom of di ranking of cheapest cities. |
We dey stranded as we no get any oda choice of way to travel to Bonny. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ambazonia leaders family mimbas show for court to take eye see But de lawyers bin file (Habeas Corpus) case make deh free Sisiki and odas say deh arrest dem illegally for Nigeria bring dem for Cameroon. |
No be small wonderment, University of Witswatersrand want make pipo dey use only di "Mx" title communicate wit each oda. |
Sleep-Gasm (a.k.a 'Snoregasm') Because di brain dey powerful, e mean say women fit orgasm even for dia sleep. |
Last August, airport authorities for Lagos honour two security guards wey return bag of money and expensive items. |
Dis no be di first time Eminem dey carry people go court wey use im song. |
Im add say "di best thing go be to find one club for Hungary". |
Report say na animal fit be di source of di virus and dem don link am to pipo wey dey visit one local market but e don spread now to oda parts of China plus also Thailand, Japan and South Korea. |
Tori be say oga Jolaosho bin dress like Osun worshipper wit one naked woman for di grove for July dis year come shoot di feem share am inside social media. |
Another thing we de for inside dis tori DR Congo: Anti-Kabila protest don kill 5 people21st January 2018 DR Congo don block Internet because of protest21st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you40 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di you... |
Hamza Dogo wey be casting executive tell BBC. |
Another thing we de for inside dis tori Tambuwal win for Sokoto plus oda results from di supplementary govnorship elections24th March 2019 Kano election bloody, Atiku complain intimidation for state re-run across Nigeria23rd March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey g... |
Another thing we de for inside dis tori Cyclone Idai: Water don swallow big area come kill hundreds of pipo for Mozambique19th March 2019 Why dem dey call Hurricane human being name29th August 2017 Hurricane Harvey: 'US need $7.8bn'2nd September 2017 Hurricane Maria: Tesla wan give solar power to Puerto Rico25th Octobe... |
Nigeria Super Eagles wear dia traditional cloth Wia dis foto come from, NFF twitter Brazil Samba Boys fall in with dia Suits Wia dis foto come from, Getty Images Check out di Pharaohs of Egypt as dem nack suit with canvas Wia dis foto come from, Getty Images France national team aka Le Blues fall in with dia track suit... |
See Erica journey and big moments inside Big Brother lockdown season 5 house Big Brother don disqualify Erica from di show Erica Vs Laycon, Neo Vs Vee, Ozo confess to Nengi - See all di drama wey happun inside BBNaija for night Apart from di GofundMe, One car dealer, Chidi Mike wey be strong fan of Erica don promise to... |
More than 12.7 million people - about 79.5% of people wey don reach to vote - na im press hand for di vote wey last for eight weeks. |
Do part payment or pay after dem deliver E beta make you pay di vendor after dem don deliver wetin you order. |
FRSC - Kano road accident wey kill 19 pipo dey avoidable - FRSC 8 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Federal Road Safety Corps Sector Commander for Kano Zubairu Mato tell BBC say di accident wey claim 19 lives and wounjure 7 for Kano on Sunday for no happun if di first driver slowdown before e enta di potho... |
Chris Brown popularise am when e follow comedy rapper Lil Dicky sing Freaky Friday wey trend reach 100 million views for social media. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Fire Service don quench di fire for Lagos gas explosion Di General Manager of Lagos State Emergency Management agency, Adeshina Tiamiyu tell BBC Pidgin say di fire start around 7am for morning and di first people wey injure na di fire workers wey dey ... |
Meanwhile thousands of anti-Brexit protesters dey inside Parliament Square dey demand for a "final say" vote. |
"Di actions of di NGO Action Against Hunger continue despite several warnings for dem to stop to dey to assist terrorists ," statement from army tok. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Aisha Babangida: "My mother Mariam Babaginda ginger me to work epp women for Naija" Another thing we de for inside dis tori 1:59 Video, Aisha Babangida: Meet di lady wey gada all First Ladies of Nigeria to empower 'poor women’ in memory of her mama, 1... |
Prudence na nurse for Kampala, wey bin tink say she go fit make more moni from selling OneCoin, she begin recruit new investors. |
Sierra Leone: Plenty Trap Inside Mudslide Di Sierra Leone group wey dey use music tell opposite of politicians talk Voting go start around 7:am to close around 5pm, tori be say di number of people wey register to vote break record, dem pas 3.1 million. |
But one high court rule say Mr. Chiloba no do any bad thing. |
Pilot sleep, fly plane pass wia e suppose land Breeze blow aeroplane land upside down Na 31 October 1990 dem born Sala for one small community for Cululu for inside Santa Fe province, about 340 miles north west of Buenos Aires. |
'Strange' things wey you fit buy online Pickin vaccine go soon enter only one injection Di app fit detect natural disaster like flooding, volcano, earth quake and wild fire. |
Wia dis foto come from, @the.wellnessboss/ Twitter Wetin we call dis foto, Kris Ero na wellness coach E dey ease anxiety and stress "Wen we dey do stress management tok-tok with pipo wey dey battle with lack of sleep, we dey ask dem how many layers of cloth dem dey wear to sleep," Kris tok. |
Three tins we learn from di music video Beyonce drop of her collabo with Shatta Wale Why dis Senegalise movie 'Cuties' dey make #CancelNetflix dey trend But Exim Bank officials say dem no pay Shatta Wale Ghc2 million cedis as a brand ambassador for Exim Bank. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Yusuf say he dey happy say di actor contact am "I no fit believe am; e be like say na dream. |
Why will she even allowed Omashola in the shower while she already had Ike with her taking bath? |
Dis law wey dem dey plan go fit reduce am to five dollars wey go allow say anybody get chance to marry. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.