text
stringlengths
21
14k
Afta almost 20 years DR Congo go get presido wey im name no be Kabila 40% of di poorest pipo for world by 2050 go be Nigerians Miss Congo win Miss Africa 2018 but her hair catch fire afta she collect di crown Presidential election start Sunday morning afta two years wey authorities delay am.
Skip Twitter post, 1 The DSS does not necessarily need the permission of the Presidency in all cases to carry out its essential responsibilities that are laid down in the Nigerian Constitution – which was the foundation for the restoration of democracy in our country in 1999.— Presidency Nigeria (@NGRPresident) Decembe...
Seven ways Ghana plan to fight coronavirus without lockdown Gaps dey inside Ghana preparedness against coronavirus - WHO If you put de two figures together, e mean say within one week a total of over 700 people contract Covid-19 for dema workplace.
Skip Twitter post, 1 Ladies and gentlemen, please take your seats.
And raining season neva start proper proper!"
Ms Kim now dey in charge of "steering overall state affairs", di National Intelligence Service tok.
Livverpool: Four times dem deny football teams victory sake of unexpected events 20 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liverpool bin win Champions League for Madrid last season Liverpool dey very close, dem dey two wins away from dia first top-flight title in 30 years.
Favour Nunoo , Ghana 2 March 2020 Wetin we call dis foto, As at today 2 March, 2020 de Ghana Cedi dey exchange 5.32 to one US dollar.
Cameroon army say many pipo die for Boko Haram attack for Darak More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR Afta de attack by about 300 Boko Haram group, President Biya decree June 21 as national craiy die for honour de soldiers weh deh die for war front.
Wia dis foto come from, WAKIL KOHSAR Wetin we call dis foto, Noose Stealing (Tiff-Tiff): No be all types of stealing dey lead to cutting off pesin hands, according to Dr Abdullahi.
Mueller don first carry Taylor Swift go court, because him say na this story wey Miss Swift talk for outside, na im make am lose him job.
She helped us feel more connected to each other, more hopeful, more human.
She don dey Boko Haram hand pass 400 days' Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu dey 16 years today and don spend pass 400 days for Boko Haram hand Plenti kontri pipo enta social media to write how e dey break dia heart as she dey do her birthday for Boko Haram hand.14th May 2019 De one we dem don look 1...
Di bill don dey do upandan since 1999 wey dem write am.
Some groups want international companies to dey announce dia tax for each country where dem dey operate to force openness and help avoid dem to dey corner dia profits go places where dem go pay little or no tax.
"We feel say no how wey Shell bin no get strong hand inside everything wey happen for Ogoniland in di 1990s, but we now believe say plenty things don dey ground wey reach for criminal investigation.
As Tekno still dey under Made Men Music Group record label, e mean say e dey very possible say Drake and Tekno go drop collabo dis 2018.
ow I don come back house and I dey broke - I sell everything wen I get to go Europe - now I don come back house and I dey broke 13 May 2018 Wia dis foto come from, Colin Freeman E pass 3,000 Nigerian migrants wey International Organization for Migration carry come back house as dia waka to reach Europe fail .
'Why I take over as APC Acting national chairman' Ajimobi or Giadom, who be di real acting national chairman of APC?
Another thing we de for inside dis tori Nigerian fans dey yab Argentina for social media as dem comot for World Cup1st July 2018 World Cup 2018: FIFA Fair Play dey fair to Senegal?29th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young ...
Area still dry like say everybodi travel.Image caption: Pipo for pitakwa no dey carri dia sleep play.
Mugabe don rule Zimbabwe since independence for 1980 and until dis week na di oldest president for world.
One wey women fit watch as e dey happun while di second no be for evribodi.
End of Facebook post, 2 Another thing we de for inside dis tori Fuel price hike in Nigeria, electricity tariffs, inflation, Naira-USD exchange rate dey make Nigerians remember Jonathan goment4th September 2020 Edo Governorship election 2020: Obaseki, Ize-Iyamu speak about dia relationship with Oshiomhole and politics f...
Dia website report say Country Garden na di third biggest property developer worldwide for 2016.
Another thing we de for inside dis tori Police raid Kaduna 'house of torture' free pipo with chains27th September 2019 Victims of torture day: Nigeria security still dey do am wella - Amnesty International26th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3...
Ghana President Akufo-Addo sey despite de crushing exit, he sure sey de Black Stars go bounce back.
Gokada also post for inside dia oga wey dem call "great leader and inspiriation and positive light to all."
How celebs react to South Africa attacks Wizkid greeting dey make Twitter shake Wizkid tok say "I dey look for word to di event.
ria coach - CHAN 2018: "Where our eye dey na di cup" - Nigeria coach 31 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Salisu Yusuf na di Coach of di home-based Super Eagles.
Brexit: How di mata fit affect Africa
She tok say pipo go always get sometin to tok about women wey dey tech field but make dem dey do dia tin.
Section 104: Emergency powers in case of shortage of water Dis bill go give goment power to direct pesin who get excess supply of water pass wetin im and im family need to reduce di amount of water dem get to wetin dem need.
Doctors say poison dey work faster with hot liquid.
Dem fit claim say dem be goment officials or dey work for Central Bank of Nigeria or fit connect di pesin dem dey write to, make e get beta goment contract.
25 of di Nigerian girls wey die for Mediterranean drown "I prostitute day and night to buy my freedom" Tori be say di DJ dey help move di girls to Spain and arrange runs for dem all over di kontri.
For di foto wey dem use illustration do, her daughter wear Los Angeles Lakers jersey, with her papa jersey number, 24.
Di drama don start debate for social media.
Yaya Toure say 'fans no get sense like before' na im make racism worse
"All devices go dey covered by our manufacturer's warranty and go receive full service support," di company tok Another thing we de for inside dis tori Google's Huawei Android restrictions: Huawei fit continue to update dia phones21st May 2019 Huawei: Five reasons di West dey worry about di Chinese company20th May 2019...
Health sabi pipo tok say weda you get fat genes or skinny genes o, di advice of make you dey chop beta and do exercise neva change.
Another thing we de for inside dis tori Grammy 2018: Wetin to expect28th January 2018 Why rapper Cardi B surrender hersef give police afta strip club fight2nd October 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers43 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior ...
Kids Choice Awards: Emmanuella and Davido get nomination 10 March 2018 Wia dis foto come from, Instagram/officialemanuella Wetin we call dis foto, Emmanuella don enter global market with her collabo with Disney Nigerian singer Davido and comedian Emmanuella don collect nomination for di Favourite African Star award for...
Another thing we de for inside dis tori Voters registration for Ghana 2020 election: What you need to know about di exercise30th June 2020 Voters ID card registration in Ghana 2020 and Volta, Oti region military deployment dey create 'suspicion' weather in Ghana now - Jerry Rawlings29th June 2020 Video, Coronavirus: Gh...
Artist tweet wey catch Kevin Hart eye Di six kontries wia men and women get equal rights "Welcome to di Seychelles !!
Atiku gada 20 Senior Advocates plus 400 witness to challenge Buhari victory Di three-man panel way pass di ruling inside Abuja Friday afternoon say di rerun election wey happun on September 27 dey illegal.
Another thing we de for inside dis tori Korea university honour Aisha Buhari for her women, pikin waka22nd June 2018 Intersex for Nigeria: ‘I wan kill myself before’14th June 2018 "I drink poison when I see say I don blind"11th March 2018 3:37 Video, 'Nobody even wan understand me' - Jennifer, Duration 3,379th April 20...
Na only once before dis kain outbreak don continue to dey grow for more dan eight months afta e start, dat na di one wey happun for West Africa between 2013-16 wey kill Only once before has an outbreak 11,310 pipo.
$88m 2003 $88m wey Switzerland return $461m 2005 $461.3m wey Switzerland return.
Rustenburg is a particularly volatile area where 14 Nigs currently in court for allegations of public violence/ drugs .
Another thing we de for inside dis tori Nigerian schools resumption date and private universities concerns as FG okay reopening of schools4th September 2020 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Wia dis foto come from, Matthew Lewis Wetin we call dis foto, Wilfred Ndidi na midfielder wey dey play for Leicester City for English Premier League.
Sam Allardyce don collect sack from Everton 16 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sam Allardyce help Everton go from 13th to 8th position for EPL table Everton football club for English Premier League don confam say dem don sack dem coach Sam Allardyce afta im work for dem for only si...
Wia dis foto come from, Ogun State Governor office Wetin we call dis foto, Dis na di fourth edition of di African Drum Festival wey for Ogun state, Nigeria.
ria v Poland: Fans wan World Cup Dem no support media player for your device Nigeria v Poland: Fans wan World Cup 23 March 2018 Nigeria go play friendly internationals against Poland, Serbia, DR Congo, England and Czech Republic as dem dey arrange for di 2018 World Cup for Russia.
Another thing we de for inside dis tori Ghanaians no need travel for erectile dysfunction treatment14th September 2017 Ghana: 2018 budget go reduce money for light15th November 2017 Na "street lawyers" dey reign pass for Ghana13th November 2017 Ghana: Social media dey shock over how dem leak Police exams20th December 2...
Wetin we call dis foto, Exercise dey good for body and mind Exercise Our body need exercise to make am function very well.
‘I still dey get nightmare' afta I trap inside Port Harcourt 7 storey building collapse - Survivor Emeka Ihedioha don win Imo Govnorship election But pipo for social media dey wonder why Govnor Wike call out one of di traditional rulers during di meeting come add say e dey important for am to respect and honour dem no ...
Sabo neva use eye see di official and no even know im name.
Uganda: Police don ban Bobi Wine concert 18 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bobi Wine say police no get any right to ban am to dey perform for concert.
She say for dis case dem, na dia neighbours and school teacher see wetin happun to di pikin dem, come go report to FIDA and police.
Another thing we de for inside dis tori Supreme Court don free Senate President Saraki from court case6th July 2018 Nigeria Senate vs Police, who get mouth?10th May 2018 Video, Oby Ezekwesili: "I dey run for president to destroy old system"8th October 2018 Nigeria: Who VAIDS tax amnesty epp?8th March 2018 Justice Onnog...
Ghanaian artiste Ebony Reigns die for road accident Federal Road Safety Corps, FRSC, talk-talk person Kabiru Daura say three oda people wound for di accident wey happen for Gaya town near Kano.
Nathan Alexander: American lecturer don collect accolades on top say e collect one pikin from im student papa
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Dis pesin tok say pipo no like di video because dem dey find naked women for inside.
Wetin we call dis foto, Emir of Kano, Muhammadu Sanusi II Di relationship between Govnor Abdullahi Ganduje and di former Central Bank govnor turned Emir no too dey bam as some pipo wey dey goment feel say di Emir no support dem for elections wey just pass.
Plenty tax Company Income tax, Value Added tax, Education tax, na some of di plenty tax wey business owners dey pay for most Nigerian states but for Lagos, dem no dey use tax collection play at all.
But no be everybodi happy with dis new levels; Egyptian authorities say dem no gree at all with all dis kain academy, say na bad thing wey go spoil di society.
Russian man shoot five pipo dead say dem 'make noise' for im domot
So when I come dey listen to trap music, na im I say make I try am.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Peace and love A post shared by TEKNOMILES (@teknoofficial) on Aug 4, 2019 at 5:00am PDT End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Wetin Drake and Tekno dey cook?11th December 2017 Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé ...
Na during im 82nd birthday anniversary celebration on Tuesday for Olusegun Obasanjo Presidential Library (OOPL) inside Abeokuta, im tok dis one, according to wetin Daily Trust report.
'Dem shave her hair, wear her makeup come force her to dey sex men' Why I write Will for my cat, Sweety - Kano man "We believe say im heart break since Buddy leave us," na so dem write for im official Facebook page.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ms Constand (centre) never comot statement ontop di new verdict "I no get plane," Cosby shout reply give prosecutor, before im begin to dey abuse am.
Another thing we de for inside dis tori Aminu Ado Bayero: Kano State don get new Emir afta dem remove Muhammad Sanusi II9th March 2020 Kano Emirates: Ganduje dey reason to comot Sanusi from throne?20th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal21 minutes ...
Inspector General of Police go Bauchi while Senate dey wait am for Abuja
ria: Wetin single people dey find sef Dem no support media player for your device Nigeria: Wetin single people dey find sef 10 March 2018 talk to some young single people for Lagos on how life be say dem dey single.
One of im greatest achievements na to work with UEFA Federation for Europe.
I bin dey for sea, dey swimming dey paddle dey go.
Another thing we de for inside dis tori Neymar and Nike don part ways afta 13 years- See why?30th August 2020 Messi transfer news: Which English team go fit Barcelona captain best?31st August 2020 Messi release clause 2020 from Barcelona - Dis na wetin we know26th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi befor...
Onitsha market fire: 'I lose my retirement moni afta 30 years of savings'
NYIF get template wey dem go use engage and accommodate youth wey no too go school but get brilliant ideas.
One of di fake pipo wey anti corruption board arrest Yahaya Ciroma say e don repent and e no go do di work again.
"As feelings of loneliness and emptiness slowly begin to dey worry me, e get one tin wey I dey always think about: dat na to Continue to dey love one woman," oga Maezawa write for im website.
ria: Simi fans dey yab her 'belle' 19 March 2018 Wia dis foto come from, symplysimi/Instagram Wetin we call dis foto, Simi bin just release new music wey she call 'Complete Me' For Sunday night March 18, Nigerian musician Simi perform her hit song, Owambe for di Big Brother eviction night.
E fit also lead to organ failure Pneumonia And Death Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, ...
As di numba of cases dey change, we no fit sabi di average for dis date Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Wen last we update di figures: October 4, 2020, 12:02 PM GMT+1 Another thing we de for inside dis tori Community transmission of Coronavirus COVID-19 wetin e mean?
arcelona Messi break record against Sevilla 23 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images FC Barcelona star Lionel Messi don break anoda record as di second player for La Liga wey score for five Copa del Rey finals.
Di game go start 7:45pm Nigerian time.
Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi dey top Forbes list of highest paid 100 athletes11th June 2019 Maradona wan coach Argentina again after Nigeria beat dem16th November 2017 Why Argentina coach no put Messi name for squad22nd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boi...
Di Argentina forward wey be 30 years old, don win 32 titles and four Ballons d'Or for im 14 seasons wit Barcelona, but e neva win di World Cup.
BBC tori person Catherine Byaruhanga say Uganda people dem don dey wake everyday dey read for paper say patients dey suffer well-well on top di doctors' strike.
I no know how history go judge these gentlemen.
He came to limelight at a difficult time and like a sound technocrat that he was, did his best when called upon.
For Kisumu county wey be one of Mr Odinga strong base, on 18 October, some election commission field officers wey dey do training bin run for dia life.
Efforts to stop di spread of di virus dey proof difficult as armed pipo dey attack medical staff.
As IPOB dey talk, brother of di leader of Nnamdi Kanu say Army enter dia compound for Umuahia and kill up to 22 people for there.
For December 2000, one beggar wey Samuel dey guide hear di news of di programme wey wan happun for Winners Chapel and na from dia e take see im sister.
Na de only way weh de pipo weh deh dey inside pain fit get comfort and make peace bi for dem", Bishop tok.
Hassan Habiyakare, one of di pipo wey di "witch" save remember dis method wella.