text
stringlengths
21
14k
Lee pikin also pay tribute to her papa, she say im na "di greatest, most decent man".
Di Las Vega Review-Journal talk say e reach one hour before fire-workers fit quench di fire wey burn di motor from top to bottom.
Ghana go play Egypt for Cape Coast
@flyairpeace CEO, Mr Allen Onyema receiving a rousing applaud as he welcomes back the Nigerians stranded in South-Africa amid Xenophobic attacks after sending a free evacuation/rescue flight at the MMIA Cargo & Hajj Terminal in Lagos on Wednesday pic.twitter.com/Bgi8rzj0eI— Air Peace (@flyairpeace) September 12, 2019 E...
"I don read di Inspector-General statement say e quote section 215(1a) of di constitution, but e no give am power say you fit send pesin to represent you but maybe some sections for di police act."
He come third for di first round of voting, missing out on di second-round run-off.
Na grass we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR
E also promise to parley for "legal immigration."
Make you give everbodi dem work, make dem do de tins dem wey we tok say make dem go do.
George Floyd Death: KKK 'leader' chop arrest after im attack Black Lives Matter protesters
And trust Africans - even people for Nigeria, dem no dey gree carry last.
If you've never been the news, let me tell you... it's not super fun.
Another thing we de for inside dis tori Video, Lagos Explosion: How secondary school owner, wife, pikin, die for Abule-Ado incident16th March 2020 Lagos Explosion: 17 pipo die, properties wey cost millions loss for Abule Ado explosion16th March 2020 Lagos Explosion: Authorities don confam fire disaster for Abule Ado15t...
Beijing don accuse US of "gross interference" for dia domestic affairs and promise say dem go do dia own back Another thing we de for inside dis tori Cameroon first daughter Brenda Biya 'America hair wig shop' spark controversy11th July 2020 Iran Qasem Soleimani: Why America target di general3rd January 2020 Mike Pompe...
Link Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Nigeria Presidential Election Results 2019: How Nigerians, world leaders celebrate Buhari re-election Video, 2019 Election: Sowore wan sue Nigeria Election Debate Group go court20th December 2018 Nigeria election 2019: Who di postponement pay pass?20th Februar...
Dis na big opportunity to shake pipo wey dey power.
"Some of us still dey fear because dis vibration and even some pipo don dey tink to comot for di area go back dia village."
Tori be say Saraki and President Buhari no be padi from di begining wey e become di oga of senate.
Bodi Pain: Afta some time, e go come lead to muscle pain for some of di sickness.
Wia dis foto come from, Reuters 12 October 2017: IG tell court make dem stop Saraki and di Senate from any investigation on top N120bn wayo IG Idris cari case go High Court for Abuja, make dem stop senate and Senate President Bukola Saraki make dem no investigate am for wayo.
Another thing we de for inside dis tori Wetin 'Ministry of Happiness' go do?5th December 2017 Plenty jolly as Wizkid perform for London30th September 2017 Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di yo...
CBN say dis new order go help customers get sharp sharp solutions to some bank wahala like excess charge, withdrawal wey dem no use dia hand do and other things.
Wit dat kind money, nobody wey dem don call for Forbes list of richest people go see Musa brake light.
Nigeria no regret fight apartheid inside South Africa
But like Obi, that one go be di choice of di PDP and Saraki imself if e ready to serve under pesin wey e lose to.
Di new government don also begin investigate Sonangol, after millions of dollars waka comot during di time Isabel dey in charge..
Wia dis foto come from, judeikegwuonu/Instagram Wetin we call dis foto, Jude say wetin dey give am inspiration to ginger pipo na God, im family and wetin im eyes see during di accident Na television be my new target "Broadcasting dey like life to me."
Thailand shooting: Soja kill 20 pipo as e begin shoot anybody for street
Another thing we de for inside dis tori UK: MP Mark Garnier don enter 'vibrator' wahala29th October 2017 Video, My customers dey Abuja, Lagos, Zamfara - Sex toys merchant3rd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you59 minutes wey don pass Informate me 3:05...
Dino Melaye: Federal Court say dem fit cancel im case
rian rapper Olamide don open TV station 15 March 2018 Wia dis foto come from, Olamide/instagram Nigerian rapper and Afrobeat star Olamide don become di latest owner of TV station for Nigeria.
End of Twitter post, 1 Iran Foreign Minister, Javad Zarif, say di attack na "act of international terrorism", im tweet say di US "bear responsibility for all di consequences of im rogue adventurism."
Nigeria police bin create Special Anti Robbery Squad to fight armed robbery plus violent crimes.
One get for bi careful know, de carater for de pipo weh deh bi involved before e tok.
Army don kill 27 Boko Haram militants Nigeria, Cameroon soldiers join bodi do operation Nigeria Army confam say Boko Haram kill colonel plus four odas E mention areas like Maiduguri, Damboa, Gajiram, Monguno, Damasak, Biu, Gwoza Dikwa, Benisheikh, Ngamdu, Bama, Gamboru, Konduga, Gajigana and other small towns wey dis p...
And for her and her eight pikin dem, dia survival against hunger dey important pass di covid 19.
Another thing we de for inside dis tori Teacher chop death sentence afta im beat im 14-year-old student die7th March 2019 Police don arrest principal wey tie and flog students dem for cross for Ogun State17th May 2018 Police arrest officers wey kill two suspects for viral video21st August 2019 Woman wey lock boy for do...
Dem form long line, dey march from Unity fountain area towards Eagles Square wia di federal civil service secretariat dey, wen some anti-riot police block di road to prevent dem not to move further.
Evicted Big Brother Naija housemates: Kaisha eviction make fans want BBNaija to cancel dis new voting style 17 August 2020 Wia dis foto come from, BBNaija Twitter Wetin we call dis foto, Kaisha na di fifth housemates to leave Big Brother Naija Lockdown house How Kaisha join evicted Big Brother Naija housemates from di ...
Uefa bin fine Simeone £17,000 for dis same celebration.
Wia dis foto come from, AFP Jayanta Shaw, wey be photographer with one newspaper, bin dey dia wen oga Lahiri bin attempt di trick.
rians go soon begin pay more for cigar and shayo 3 June 2018 Wia dis foto come from, Dominic Lipinski Beginning from Monday 4 June, pipo wey wan shayo abi smoke for Nigeria gatz ready to pay more money to buy di alcohol or cigar.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria '2018 Budget of Consolidation': Why budget dey get name?8th November 2017 Nigeria: No money for new minimum wage dis year31st January 2018 Video, Nigeria: 'Why we show Fumigation budget for Aso Rock'22nd August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law we...
Sweet Sweet Codeine: Cough syrup wey dey destroy young pipo life Nigeria dey comot two million bottles of codeine cough syrup from market Adeyeye say goment don order dem make dem gada list of manufacturers wey get di N1bn plus money wey dem go need to pay pack to dem.
Hakeem tok say na im environment dey ginger am very well.
De sentence dey come afta military court pronounce five out of seven soldiers guilty, and free two for 17 August.
Im five goals for Egypt carry di country enter dis ogbonge football competition for di first time for 28 years.
"We Nigerians in Ghana have de right to trade for any kind of business inside, de law dem dey quote no be not applicable to Nigerians" Chukwuemeka Nnaji talk.
No be only Mr Nwobgo lost for di fire incident.
Nigeria President Muhammadu Buhari later caution say im no go endorse di drink until im sabi scientists don torchlight say e dey work.
Jesus in Kenya: E grow im hair long, put on Bible time cloth, call himsef di son of god
Eminem don scatter social media as im yab Trump 11 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Eminem don yab President Trump before inside one song wey di rapper release when Trump dey contest election.
Another thing we de for inside dis tori Prince Malik Ado Ibrahim: Adama Indimi, Nigeria billionaire daughter wedding to Kogi prince - see fotos and videos wey go totori you10th August 2020 Church resumption in Lagos State: MFM, Synagogue, Daystar, oda churches wey no go reopen dis Sunday afta goment lift coronavirus lo...
Automobile Industry As tins stand now Nigeria dey import plenti cars sake of say dem no get booming car manufacturing industry.
Nigeria Police ban illegal covering of motor plate number
2: Mugabe no gree comot Di military still dey call Robert Mugabe "his excellency, di president".
Pesin go need drive dem go there.
For Beginning of May, dem find di deadi bodi of one Syria refugee, Adnan Walid Elbi, for im room for one temporary hotel accommodation for Glasgow.
Trouble start for 2011 after one monkey wey dem dey call Naruto di macaque snap imself inside one jungle for Indonesia with David Slater camera.
Okang say dem don already distribute protective equipment wey include facemask and faceshield to school principals, teachers and students wey dem produce for di State Garment factory and as State wey take lead to fight coronavirus, dem ready and don take care of evritin wey suppose dey ground for full school resumption...
Dem go put "Not for sale" campaign poster for schools, church plus market dem, di plan na to try reduce human trafficking, prostitution and by force labour.
Rema Manager - Is Rema dead?
Pipo bin don dey ginger make dem comot Oshiomhole, say im don fail in im duties of providing ogbonge leadership for di party, sometin wey di APC leader dismiss say di group no get mouth.
- Ghanaians shade Nigerians Prof. Yakubu wey be di Chairmo of Independent National Electoral Commission admit di mata as im dey respond to question from Osita Chidoka, former aviation minister wey represent Uche Secondus, di national chairman of di kontri main opposition Peoples Democratic Party wen e explain give 'key...
DION NGUTE Joseph has been exchanging with @PScotlandCSG of @commonwealthsec, @LMushikiwabo of @OIFfrancophonie and @AUC_MoussaFaki of @_AfricanUnion.#DionNgute#WeStandForPeace#OneAndIndivisible#Cameroun#Cameroon pic.twitter.com/4q4VVxEpAD— Cameroon PM Cameroun (@CameroonPm237) November 27, 2019 End of Twitter post, 1 ...
Five people don enter police net on top di mata.
She say "I bin get back problem for di first month of di lockdown wey bad sotay I get physiotherapy for am.
But e be like her village pipo bin no want am to collect all dis accolades as last Friday, she bin rush go emergency room with kidney stones but she tweet say di stones fit wait.
She come tell me say na Fineboy sleep her.
"Prevention programme suppose target drug and alcohol abuse and dem suppose assess di offenders for misusing dis tins to make sure say dem no commit di offend again," im tok.
Another thing we de for inside dis tori PSG Neymar go fight Barcelona for court23rd August 2017 Jose Mourinho: Why Spain and tax wayo be like 5 and 63rd November 2017 Court say make Rooney no drive for two years18th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Inf...
So we di ask we self which wrong we do for dat kain suffer", Omam add.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian: Students dey confuse on top who score pass for JAMB20th March 2018 Nigeria: JAMB don hold pass 100,000 results22nd March 2018 JAMB results no dey come out today, na Friday29th April 2019 JAMB say cyber cafe bin dey make some candidates no get admission22nd December 2018...
Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 2:41 Video, Nigeria village wey dey live without clean water, Duration 2,41 Ezeukwu Alayi na community for Abia State for south east Nigeria with one major source of water wey be from stream.24th March 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane R...
Na 2006, wey e get di appointment as Justice for di Supreme Court of Nigeria.
Cabral say though e write for ELECAM, e nova get reply and warn say e party go boycott elections if deh no give dem 15 days for finish dia papers.
Leeds United don chop yabis ontop new logo 24 January 2018 Wia dis foto come from, Leeds United Wetin we call dis foto, Dis badge suppose make di fans happy, but e no just work.
E don affect food and livestock production and come dey cause plenty fight-fight on top land and water wey scarce.
De music star shiddon wit tok about e life and career.
Before-before for Yorubaland, people dey see Oba as person wey get power sotay im strong reach like five and six with di gods, but e no mean say im senior chiefs or senior priests no fit remove am from im royal stool, or pursue am comot, send am go exile.
See latest you need to know4th September 2020 "MSME Survival Fund registration portal" How to apply: President Buhari okay N60bn & N15bn "Guaranteed Offtake Schemes" Covid-19 support moni wey FG wan give small bizness for Nigeria5 hours wey don pass NAFDAC warn Nigerians not to chop organic apple and blackcurrant from ...
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Im tell di pipo wey dey interview am say "right now we dey choose to dey enslaved", wey come vex one black member of staff for di company, Van Lathan.
I wanted to speak out right away but out of respect to so many victims who deal with these issues daily I wanted to make sure I gathered the facts before I made any statement.— Justin Bieber (@justinbieber) June 22, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 In the past 24 hours a new Twitter appeared that told a...
Di other holiday na di Chinese new year; dis one dey fall for January or February.
Whereas some even dey feel bad say even though na five candidates wey suppose appear for di debate out of di 73 candidates wey Nigeria INEC say dey contest, realistically na just two option dem get.
Three times for morning of 27 October na im di advert show when dem bin dey do "Fox & Friends," wey be popular morning show for Trump and im fans.
Why I rescue Joy Nunieh from heavy security for her house - Wike How Buhari new gold mining program go work and benefit you HYPREP na institution wey dey under di Federal Ministry of Environment to do di following work for Ogoni land and oda communities wey suffer damaging oil pollution: To determine di scope, means an...
Floyd, na 46-year-old African-American man, wey die last week afta one white police officer kneel ontop im neck for several minutes.
Royal Wedding: See how UK dey follow Meghan and Harry
I grew up listening to his songs&d message hasn't changed because he is bad person.
Di cheapest wig dey currently sell around $4 but dem fit increase to $130 with dis new tax.
Bashir Ahmed wey be one of di tok-tok pipo for di president, na im first post dis one for im Twitter page.
Di arrest happun afta one whistle-blower call Police to report about di wedding.
Skip Twitter post, 1 SANWO-OLU DIRECTS SCHOOL RESUMPTION, AS LAGOS RECORDS DECLINE IN POSITIVE COVID-19 CASES •Tertiary Institutions Resume Sept. 14; Basic Schools, Sept. 21 •Governor Launches COVID-19 Care Pack For Home Treatment#LASG #ForAGreaterLagos Read More.. https://t.co/VQC2FLTLBv pic.twitter.com/XZuuoDpogA— Th...
Another thing we de for inside dis tori Algeria military plane crash: 257 pipo don die near Algiers11th April 2018 Algeria don block internet sake of high school exam21st June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey...
Di club also sign key players such as Eden Hazard, Thibaut Courtois and N'Golo Kante.
Dis one shock plenti Nigerians because di mace na di symbol of authority for di leadership of di senate, but no be today lawmakers begin carri di mace run.
Each month for Islamic calendar get 29 or 30 days.
Dis internet freeze go continue throughout di exam from 20-25 June.
Di tok tok pesin for Ambode political party, di All Progressives Congress (APC), Lanre Issa-Onilu wey shook mouth on top di matter, tok say for dia party nobody dey special, as di APC goment no dey joke about di anti-corruption fight.