text
stringlengths
21
14k
Fayose dey vex about all di land, houses and car dem wey di government and di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don seize.
Nigeria, South Africa and Cameroon dey among di 24 teams wey go take part for di competition and di final go happun for Lyon on 7 July.
For de oda mission dem weh deh no dey under presidency, request get for pass for board chairman, for minister and to prime minister.
Di Adamawa State Police Command confam to BBC say at least 50 people nai die for di attack.
@NhisNg @APCNigeria @OfficialPDPNig— SUNDAY OLANIYI (@sunnola) October 21, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 The solution to healthcare financing in Nigeria is mandatory health insurance.
Dis na afta Academy of Motion Picture Arts and Sciences announce on Monday 4 November say dem don disqualify Lionheart, one Nigerian feem wey dem submit for di best international film category, sake of "say dem speak plenty English" inside.
Juventus UEFA Champions League: Maurizio Sarri chop sack afta Lyon 2
I no fit tell you how Indian women stand full ground for our backs, forget say religion," dis na wetin Zakia Soman, wey dey fight for women rights, and dey come from Bharatiya Muslim Mahila Andolan, one of the organisations wey dey fight against the triple talaq practice, tell reporters.
Im also order Vatican officials to comply with civil laws, as dem dey maintain confidentiality, im say dem must assist di civil judicial authorities to torchlight di mata.
Di investigation wey di Lawmakers dem wan do so, dey come after Petroleum Minister of State, Ibe Kachikwu, write one petition give President Muhammadu Buhari to accuse NNPC oga say im dey do corruption.
Wia dis foto come from, AFP/GETTY Wetin we call dis foto, Chelsea manager Antonio Conte future for Stamford Bridge dey shake as ogbonge wind dey do am strong thing.
Chukwu claim say from di start of di herdsmen-farmers for di state, di army no support any of di two groups, sotay di Taraba state government vex no cooperate with di military for dia Operation Cat Race, wey be di plan to counterattack and end di wahala.
pic.twitter.com/vI5vQewHat— Ali Bongo Ondimba (@PresidentABO) July 16, 2020 End of Twitter post, 1 Who be Rose Christiane Ossouka Raponda?
Mr Agyeman Dapaah follow talk say wetin make di matter don dey get weight na because celebrity don join di list of people wey die for di area.
So far sha, di two sabi pipo agree say, Shiite for Nigeria and even inside West Africa neva eva cari gun or do any kian terrorist attack before.
The level of professionalism... far too much!
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di protesters say dem "dem no go comot from here, we dey wait for di big news.
E add say pipo no go fit interpret di action say na di same tin wit 'corrupting public morality.'
"I tell dem say for Edo State, we must handle di issue carefully and carry evribody along.
One of dem, Raheem Sterling, na for Jamaica dem born am.
E say make dem no dey worried again.
'Make una no give Atiku Abubakar American Visa' - Protesters to US Embassy But di Speaker, House of Representatives Yakubu Dogara kpai di bill wey don dey onto table of discussion for di house reach one year .
Maddox tok say, "My mama like many of our parents for Nigeria prefer make l be doctor or lawyer, na im make her ask me one day weda l don dey kolo".
Magu suspension by di president wey be with immediate effect come inside announcement on Friday from di office of di Attorney-General of di federation and Minister of Justice.
Another thing we de for inside dis tori 'Why we like India pass China' - US19th October 2017 Why over 400 Nigerians dey China prison4th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel...
10 things wey you suppose know about malaria Na United States bin first decide for 1947 say e don do for malaria to dey kill dia pipo, so dem put plan down to end am.
Another thing we de for inside dis tori New technology fit make immunization 'easy' Scientist say dis new vaccine go help plenty people for di whole world.15th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di...
Di current deputy govnor of di state say, im wim Fayemi wit 70 percent of di vote but INEC call anoda result.
Whatsapp users don dey complain about am for some time now but complain no more because Whatsapp dey plan to bring solution.
"Nigeria Army wish to say dem no go tolerate any form of irresponsibility and indiscipline on di part of any of dia sojas."
Skip Twitter post, 2 Detectives give a live briefing on the capture of the suspect in the murder of his wife outside a local credit union branch where she worked, September 8. https://t.co/BhHFhVtjxO— Orlando Police (@OrlandoPolice) September 9, 2020 End of Twitter post, 2 According to Barbara Tommey sister Sophia, de ...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Crystal for di Premiere of 'Night At The Museum: Secret Of The Tomb' for New York Crystal the Monkey Na $12,000 per episode of "Animal Practice" na im Crystal dey make.
Tiamiyu also shake head ontop di mata of di plenti crowd wey gada di site wen di incident happun.
Premier League news: See wetin di league dey do to allow black pipo become managers
However, di show go air under di coronavirus restrictions and guidelines wey di goment bin put sake of di pandemic wey dey happun for all ova world.
Wia dis foto come from, Getty Images Democrats dey already dey control di House so dem go also want continue to dey hold am plus try to get control of di Senate.
Uganda parliament members don dey try to debate how to remove di presidential age limit wey mean say anybody wey dey over 75 years old no fit run for president.
Yeye ban!— Tosin Olugbenga (@TosinOlugbenga) June 14, 2020 End of Twitter post, 7 For April 2020, Naira Marley togeda wit actress Funke Akindele and her husband bin enter soup afta dem take part in birthday party to celebrate di actress husband, Rasheed Bello aka JJC Skills.
Zimbabwe go soon announce presidential election result 2 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Zimbabwe elections bin get pipo wey wake for early morning to cast vote.
No be everybody dey gree with the way Trump dey do things.
Im wonder say how e be say for Akwa Ibom, wey be one of di areas im get mouth pass, di total number of pipo wey vote dia dey 50% less for dis election than di 2015 election.
But it will cost us more to stay silent.#MeToo— BumbleBee's knees (@magischeswort) October 17, 2017 End of Twitter post, 6 Many people also dey talk say dem no know any woman wey dem never harass.
The suspect dey Police division but we go transfer am to CID this morning."
Anoda player wey remember clearly those crazy moments na goalkeeper Kodjovi Obilale.
Another thing we de for inside dis tori Eko Atlantic City Project: Buhari say im no commission am31st March 2018 Buhari visit to Lagos: 'Why di president dey make us waka upandan' - Lagosians29th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Me...
Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation
But local media report say di Minister deny say no bi di High Commissioner dey tell dem wetin to do: "we get programme, e just be say we never really do enough good job to continue with wetin we suppose to do."
rebels weh deh di fight for independence - Cameroon Anglophone crisis: Red Dragons and Tigers - rebels weh deh di fight for independence By Farouk Chothia BBC News 4 October 2018 Wia dis foto come from, Red Dragons The Red Dragons, Tigers and Ambazonia Defence Forces (ADF), na just some of de groups weh deh don grow la...
Dem claim say di staff of di airline comment about dia Orthodox Jewish faith.
Lawyer for Miss Engels wey be Willie Spies say dem go challenge the immunity for court; im say dem no suppose give Mrs Mugabe special treatment.
Deh tell state prosecutor say deh no suppose for bring civilian for military court, and na so deh di turn dem around and delay and cruel treatment, Me Alice tok.
To piss and poopoo for open field dey common for villages for India.
Wia dis foto come from, Dean Mouhtaropoulos/Getty Images Another thing we de for inside dis tori I wan break World record- Olajide, Paralympic champion25th August 2017 How bodybuilder take match Arnold Schwarzenegger record17th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey ...
INEC - "Distribution of PVC na from 2 to 30 September 2019" - INEC 2 September 2019 Wetin we call dis foto, Di voter cards for pipo wey register between 2011 to 2018 Di Independent National Electoral Commission INEC don begin distribution of voter cards for Bayelsa and Kogi state wia governorship election go hold for 1...
Cancer Research UK add say to reduce alcohol intake na one of di best tins women fit do to reduce dia breast cancer risk.
Cameroon army dey fight Boko Haram militants for di far north of di kontri, and dem don accuse dem say dem dey cari out war crimes.
UN note say plenty pipo dem from de two region dem run go oda areas from Northwest and Southwest even as Nigeria don register more than 14,000 Cameroon refugees dem.
Anthony Joshua v Joseph Parker fight on Saturday go make 'history' Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lennox Lewis become champion when im defeat Evander Holyfield on 13 November 1999 Anthony Joshua believe say Joseph Parker go hear am when di two fight inside unification match wey history no ...
World Service dey do collabo wit MTN 25 June 2020 BBC World Service dey collabo wit MTN Nigeria to deliver BBC News Minute bulletins free of charge to pipo wey subscribe to MyMTN APP for Hausa, Igbo, Yoruba and Pidgin.
For there, wen im dey talk about "National Security: The New Challenge before security forces," di director, defense information talk say di military get wetin im call "strategic media centres wey dey monitor social media.
Another thing we de for inside dis tori We go ban shisha by mid-year - Ghana Health Service12th March 2018 Kenya: Shisha ban go spoil we economy -Tourism minister29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey ...
Skip Twitter post, 3 Hawa Koomson didn't try Naah pulling a Gun at a place like that isn't the way to go.
But if you look closely, you see it's an eagle.
Di goment suppose provide for pipo or else e fit be like bad rule.
De co-wife check inside e room but e no see de pikin dem, e insist and de mami say de pikin dem dey inside room.
Trindade later go public for television interview and release video wey show she and Neymar inside.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, File photo of Russian President Boris Yeltsin as inm dey hand over di black box , flight data recorder from di Korean Air flight 007 wey Soviet Fighters shot down for 1983 to Korean President Roh Tae-Woo, on 19 November, 1992 Air Rhodesia Flights 825 and 827,...
But if you dey pregnant or you just born and you dey feel sick, abeg, quickly call your healthcare provider and follow all di advice dem give.
Uganda sit on top group E with seven points and Egypt dey follow dem for back.
Boko Haram don kill more than 20,000 people, and dem pursue millions of others from dia house, since di eight-year fight-fight don start.
Di ones wey don manage write something na just wetin dem go buy for market dem write.
Make Abaribe dey ready to forget im N100m bail bond.
Im say dem don carry di pipo go bury for Bauchi.
Another thing we de for inside dis tori Video, Di Ghana barber wey dey cut hair for Premier League stars12th February 2018 If you dey wait for one million, na long tin you dey - Woman shoemaker11th April 2018 Video, Di 19-year-old filmmaker wey wan shake nollywood25th January 2018 "Beyonce light skin dey help her caree...
According to Garba Shehu, wey be President Buhari tok tok pesin, di names of di pipo wey dey include: Prof. Doyin Salami - Chairman Dr. Mohammed Sagagi - Vice Chairman Prof. Ode Ojowu - Memeber Dr. Shehu Yahaya - Memebr Dr. Iyabo Masha - Member Prof. Chukwuma Soludo - Member Mr. Bismark Rewane - Member Dr. Mohammed Ada...
0 Celta Vigo: Zidane announce im return as Madrid return to winning ways - Real Madrid 2 - 0 Celta Vigo: Zidane announce im return as Madrid return to winning ways 16 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images For im first match since im return, manager Zinedine "Zizou" Zidane make changes to di team wey play toda...
Pastor Adeboye official Twitter account wey don dey ginger in recent times, post on Monday wetin be like marriage advice to im "sons".
'El-Zakzaky dey suffer from lead poisoning' 15 August 2019 Daughter of di leader of di Islamic Movement of Nigeria (IMN), Suhaila El-Zakzaky tok say her papa dey suffer from 'lead and calcium poisoning.'
USSD charges wey provoke millions of Nigerian mobile phone users 22 October 2019 Banks for Nigeria don wash hand comot for di new charge wey mobile telephone giant MTN wan sama dia customers wey dey use USSD, according to local tori.
But i don’t, only because of all the bs she’s had to deal with in the public.— Melanie Barnett (@MikeFlight_) December 5, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Cardi b be like, ' I turn offset on I turn offset off ' Now she has damaged the switch, ladies and gentlemen won to break up!!
"Nobody miss because of campaign, campaign never start sef."
Before dem appoint am, di new cyber minister, Mr Chinamasa, bin gree say na social media cause am, say dis na security matter and make government look am.
'My mama no tell me say I get HIV before she die' 4 July 2019 Some parents for Kenya dey cari di secret of dia HIV status go grave, and na dia children dey suffer am, as dem no go know.
oronavirus lockdown: My self-isolation tori Dem no support media player for your device Coronavirus lockdown: My self-isolation tori 30 April 2020 Emmanuel Etim na sports broadcaster for Nigeria, wey travel go UK for early March for holiday.
Daniel na one of di thousands of Uganda pipo wey bin buy Dr Ruja cryptocurrency - and di OneCoin documnet wey leak to BBC show say as time dey go, investors like am come dey very important to OneCoin.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 English, Mathematics, Basic Science and Civil Education na di four subjects wey Junior Secondary students go get di opportunity to learn starting from Monday 6 April, although class for Senior Secondary students don begin since 30 March.
"Dat na wen I see myself - both my belle and my back begin bleed.
Free trade agreement go remove barriers, so that wen woman wan waka from Cameroon to Nigeria, police, custom barriers no go bi again, and deh go fit sell get more moni", Vera Songwe tell .
Asaba 2018: Athletes wey hook for airport don reach destination 1 August 2018 Wia dis foto come from, BBC Sport Africa Wetin we call dis foto, Egypt athletes as dem land Asaba dis morning Some athletes wey go participate for di Africa Senior Athletics Championship, Asaba 2018, don finally land for Asaba.
Na today on top radio na im di defence minister announce say dem go start investigation wey go check how di fight-fight turn to serious thing wey be say people lost dia life.
In just 3 days dem see 3,000 new cases for April and come put back di lockdown to 1 June.
"E love dis kontri and e knows how to get things done.
ria: Quick tori about di 1967-1970 civil war 10 September 2017 Wetin we call dis foto, After di civil war, those wey surrender collect cards wey dem write "defunct Biafra" on top; dis one mean former Biafra.
Zimbabwe say woman must inherit husband property 'Custom wia woman no dey marry' For some communities for Ogoni, Rivers State south-south Nigeria, di oldest daughter or only daughter, 'Sira' no dey marry comot her papa house.
"I be proof say hard work, patience and passion dey always pay off."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 McCabe bin dey under in-house investigation ontop di way wey FBI take handle two serious issue during di 2016 US presidential election - say di former presidential candidate Hillary Clinton use personal email server di time wen she be US secretary of states and say Russia hel...
Another thing we de for inside dis tori Nigerian schools reopening: Latest on resumption date for wen universities go start as FG tok25th August 2020 Unilag crises: Buhari ask Unilag Pro-chancellor and vice chancellor to step aside22nd August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead ...
Professor Adomako also talk say di launch of this satellite dish go help build tourism for Ghana as scientists from all over di world go wan come see how di satellite dey work.
Inside statement wey Buckingham Palace release, di husband and wife say, di plan na to "create new role wey make sense inside dis institution."
Goodluck Jonathan - Former Prime Minister David Cameron don dey cari me for mind - Goodluck Jonathan 5 October 2019 Wia dis foto come from, Goodluck Jonathan/Facebook Former Nigeria president Goodluck Ebele Jonathan say wetin di former prime minister of Britain tok for im new book about am and di rescue of Chibok girls...