text stringlengths 21 14k |
|---|
Dia investigation show say na from one factory for di northern city of Polokwane wey dey make enterprise food dem na im di listeria bacteria come from. |
Obama family worth 30 times now pass wen dem first enta White House |
But im say e no go easy for Pinnick too because of di Aminu Maigari factor. |
No kissing, no hugging only prayer Biggy 237 no get excitement- no kissing, no hugging laik for BBNiaja, instead na prayer dem dey do. |
Another thing we de for inside dis tori 25 of di Nigerian girls wey die for Mediterranean drown16th November 2017 Italy dey investigate how 26 Nigerian women die for migrant boats6th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di youn... |
Di vice president also write petition give di Inspector General of Police make dem investigate Ude for prosecution on top wetin di VP call criminal defamation. |
Want to get tested for any diseases? |
Huawei: Five reasons di West dey worry about di Chinese company 20 May 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di Chinese company na one of di biggest technology company for world Google don ban di second biggest Smartphone maker, Huawei make dem no use some of dia updates for Android operating system ... |
De representative for Secretariat of State ad Defence SED, and judicial police promise say deh promise for respect criminal procedure code. |
She leave book, turn herself to businesswoman. |
residential Election Tribunal reject PDP request to inspect INEC server 24 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di Nigeria Presidential Election Petitions Tribunal don reject di request of di main opposition People's Democratic (PDP) to get access to di server of di Independent National Electoral Commission. |
pic.twitter.com/fBowFUKPOf— SEGA L'éveilleur (@segalink) July 2, 2020 End of Twitter post, 4 I no get any issue wit Seyitan and I go always support her no mata what but I believe say dey under undue influence on dis mata wit elements wey wan use am for dia own agenda. |
Di military appoint im son Faure as president, and later im win elections for 2010, 2015 and 2020. |
South Africa University of Witswatersrand don ban use of Mr, Ms and Mrs |
Teams bin dey look for survivors wey dey trapped for buildings dem wey collapse, and around Iran mountain border where di quake happen. |
The demands of BH then were simple, they wanted detained members taken to Damaturu and they will move the girls to Buniyardi for swap somewhere in between. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, 'Black Lives Matter' go replace di names of players for back of dia jerseys during di 12 "We, di players, stand togeda wit one mind to comot racial prejudice," joint message from all 20 clubs statement bin tok. |
End of Twitter post, 1 Di Deputy public relations officer for police inside Abuja-SP Adeniran Aremu tell BBC say Dino later submit imsef give di police team wey dey investigate im mata afta dem go e house and surrender di place. |
She shock sotey she no even fit do anything afta e happen. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, President Jacob Zuma (L) and Deputy President Cyril Ramaphosa dey do Cabinet Committee meeting on Wednesday Im talk say di two men go conclude how oga Zuma future go be very soon. |
Di UN office wey dey handle humanitarian affairs say di money go help people wey poor well well. |
Nigeria opposition PDP also tweet about di mata. |
pic.twitter.com/TQVeEflenq— Nigeria Police Force (@PoliceNG) January 15, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 TODAY MARKS THE NIGERIA ARMED FORCES REMEMBRANCE DAY AS WE MARK THE ARMED FORCES REMEMBRANCE DAY TODAY. |
Wetin we call dis foto, Security for di #RevolutionNow protest Dem also accuse Sowore of cybercrime offences say im grant interview to tori pipo just to make pipo hate and insult President of di Federal Republic of Nigeria." |
To grow agricultural output for food security and export. |
Measles outbreak in Cameroon: Why di disease dey spread for di country |
Ghana: Meningitis 'no be cause for alarm' |
Bum shorts debate: "We for Nigeria no dey like tok true" ‘High-risk’ Sex dey make young Ghanaians catch HIV - AIDS Commission Why some men dey use injection to make dia penis big Founder for di Natsal survey, Prof Kaye Wellings tok say di age of sexual consent no mean say pesin dey ready to have sex as pipo dey differe... |
‘I no be clearing agent’ – Prez Akufo-Addo talk Ghanaians Ghana traffic police go start wear bullet proof vest den carry guns "Person who go directly or indirectly instigates or solicits de activity of a vigilante, go facilitate or encourage vigilantism, or hide a vigilante so say dem go escape lawful arrest, commit of... |
pic.twitter.com/ymKUjlEwQG— Bukola Saraki (@bukolasaraki) September 24, 2018 End of Twitter post, 1 Saraki ontop im social media account say im and Omisore gree to work togeda because di two of dem want di same tin. |
Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react Why Trump dey appear wen you type 'idiot' for internet? |
Nigerian fans dey yab Argentina for social media as dem comot for World Cup |
Im promoter Eddie Hearn say fight with WBC champion Deontay Wilder "get to happen", while im coach Rob McCracken hope say match against WBO king Joseph Parker go happen first. |
Na dis one dey worry Professor Mike Ogirima, di Chairman of di Nigerian Medical Association. |
See latest you need to know4th September 2020 "MSME Survival Fund registration portal" How to apply: President Buhari okay N60bn & N15bn "Guaranteed Offtake Schemes" Covid-19 support moni wey FG wan give small bizness for Nigeria9 hours wey don pass Nigerian schools resumption date and private universities concerns as ... |
Afta im leave women football for 1999, im go California, USA to do two transformation surgeries wey Nigeria FCT ministers sponsor. |
May still talk say for her mind, she sure say dis action na di correct tin to do. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Cancer: Signs to show say you fit get di disease5th February 2019 Cancer blood test go help find cancer for body fast-fast19th January 2018 Video, 'Cancer be like stigma' - Survivor15th February 2018 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd Oct... |
Akin say even though say im mama give am good home training, all her shouting no do anytin. |
"As di economy be like e dey worse dey go, I dey tell you today say with immediate effect, I go less my salary and benefits by 25 percent." |
(@Oli_Ekun) August 30, 2020 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 When Wathoni said she can’t lose Brighto to Dorathy, she wasn’t even joking. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Chinedum Ucheoma wey be software consultant for IT company tell all di kain wahala im dey face everyday because of im dada hair. |
Macron don troway salute give pikin wey draw im photo Summer school dey scratch parents head Di 14-year-old boy wey contest to become state govnor Another thing we de for inside dis tori Macron don troway salute give pikin wey draw im photo4th July 2018 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duratio... |
12 July 2012 Na over 100 people lost dia life near Okogbe village for Rivers state, South-South Nigeria, after petrol tanker jam other motor dem. |
Wia dis foto come from, National Assembly Wetin we call dis foto, House of Representative member Olubunmi Tunji-Ojo need to excuse imsef comot di probe ontop say im follow collect contract Seven important facts about Niger Delta Development Commission Nigeria lawmakers fit cari Akpabio go court for criminal defamation ... |
Maryam Azwer wey gada di final data for BBC Monitoring tok say wetin di numbers show tell dem more about di pipo wey die go like dat without police report as much as e tok about di ones wey police know. |
Na for Villamond Immigration Detention Centre dis yahoo-yahoo gang from dey operate. |
Another thing we de for inside dis tori Soot pollution: Declare health emergency for Rivers State Some Port Harcourt area pipo say dem dey fear for dia pikin dem.8th December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey ... |
Ghana court charge nine alleged ‘coup plotters’ plus treason |
For statement, di state goment say "di decision to break-up im emirate na to move di traditional institution close to di pipo". |
Den for oda parts like Anglophone regions, na gunshots bi dia music, plenti pipo fear for dia lives for komot go vote. |
Since dat taim na every day deh di enter, run go border town dem laik Benue and Cross River State. |
Ghanaian build en own recycling machine from scrap metal, electrical wires and motors which he take start recycle plastics Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di pavement blocks wey go last 500 years Across Africa, communities dey find new ways wey dem dey take manage di plastic waste. |
Pipo from social media, facebook and twitter follow tok dia own inside di mata. |
Story by: Nnamdi Agbanelo, Chioma Obianinwa Another thing we de for inside dis tori 13:14 Video, The Fighter and the Pimp: Fighting to protect Congo girls wey dey at risk of abuse, Duration 13,1430th January 2020 A Fall From Grace: Pipo say Tyler Perry feem dey portray black women as 'Unhappy'18th January 2020. |
"How long goment want us to dey patient reach before dem rescue our girls" im explain. |
Di US Department of State tok say dem dey aware of di death of one of dia citizen wey die for Tanzania, East Africa and dem offer dia condolences to di family. |
Wia dis foto come from, Instagram/@austinfanni Many pipo enta social media wen dem see di video to tok about her mata. |
Another thing we de for inside dis tori Malawi Lazarus Chekwera, Nigeria Muhammadu Buhari, Ghana Nana Akufo-Addo and African kontris wia opposition defeat ruling party for presidential election28th June 2020 Malawi election: Court cancel 2019 presidential election3rd February 2020 Lagos strong man Bola Ahmed Tinubu acc... |
Nigeria 2019 Election: 'Reduce money for party forms to epp young pipo' |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, Morgan Tsvangirai don return to Harare Dis na di kain arrangement wey plenty people for di West and opposition people dem go prefer. |
'We no get place for Cameroon refugees' - UN Where 28,000 Cameroon refugees dey run enter for Nigeria BBC tori person Chris Ewokor report say many of di refugees for now dey live among residents of some communities inside Ikom and Ogoja area wey dey about 297 kilometres north of di port city of Calabar. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon togo dress bi show for Commonwealth Fashion Exchange De design weh Kibonen present na togo - weh pipo form northwest, especially chief di wear.9th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Me... |
E come support am to be come govnor but before im first term go finish, dem come begin to quarrel and dem later dem come draw di battle line as di 2019 election begin draw near. |
Dis be some of de issues wey Ghana Prez Akufo-Addo go explore to ensure de safety and wellbeing of Ghanaians. |
"Apart from di recent attack wey happun on di 13th and 14th of February inside Uwheru Kingdom, di killing of human beings because of cow don dey happun for di community since 2004 and ova 80 pesin na im don die." |
From President Bill Clinton to Barack Obama, none get chance do di talk and one of di major thing wey dey hold dem na say North Korea dey troway face anytime dem tell say make dem slow down on top dia nuclear weapon. |
In fact di UN workers don vow say dem no go near one camp for one Amana community again, because of how villagers attack di refugee camp come thief 1000 bags of rice. |
City officials don say di rescue and clean up matter fit take up to two weeks, and dem expect plenty rain to fall for three more days from Louisiana and Kentucky. |
But di way di gunners score dia first goal after Danny Welbeck fall down and referee give dem penalty wey pain di Italians dey cause wahala for social media. |
Private school owners too must make sure say dia boarding students provide certified Covid- 19 test negative result before dem allow dem enta di hostel. |
Na for seka dis argument weh de groups di call for de national assembly for delay dis bill until deh get paw-paw discussion before deh adopt de bill. |
British soldiers bin pack more than 1,000 of Africa greatest art, wey no get price, go UK for 1897 from di palace of di Oba of Benin afta dem bin don conquer di kingdom. |
E be like pesin wey no say bye-bye before e disappear afta parole wit friends for joint. |
o be teething dey cause pickin diarrhoea 20 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Doctor say no be teething dey make pickin dey poo-poo Teething na natural process wey all pickin go must pass through wen dia teeth wan begin come out but na big challenge na im e be to some mama dem w... |
ue Flood: 100,000 dey homeless 1 September 2017 Wia dis foto come from, Ukan Kurugh Wetin we call dis foto, Na for inside classroom people dey sleep E don pass 100,000 people wey no get house to stay again for Benue State inside central Nigeria, after heavy rain and flooding destroy property and even farmlands dem last... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria gofment wan investigate opposition party and Cambridge Analytica1st April 2018 Google dey use internet hail Nigerian writer, Chinua Achebe16th November 2017 Google Maps don comot cupcake calorie counter18th October 2017 How to comot everything wey Google know about you21s... |
Ashawo na just to knack anybodi, collect moni but porn na just acting, no be real-life." |
Another thing we de for inside dis tori Fourteen lions don escape from South Africa national park7th June 2019 Lions don attack and chop 'thief' for South Africa park12th February 2018 Lion don kill one zookeeper for Nigeria7th February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers56 min... |
Up till dat time, dem neva accuse tori pesin of dat kain tin, na wen im call oga Soyinka to come stay with am. |
Dis na di third time dis kain thing dey happen to BBC tori pesin inside four months. |
Di oga for voters education and publicity for INEC inside Kogi State, Ahmed Bagudu Biambo tell BBC say di process dey peaceful, open and no wayo inside and dem no get any palava for anywhere. |
Let him lose just one fight, abd he will become the Ghanaian immigrant boxer from Volta Region whose immigration status is even yet to be determined. |
Davido say light don come Dis na how David Adeleke wey be di nephew of di PDP candidate take react for twitter. |
Among the measures schools in the West African country must observe are temperature checks, compulsory mask-wearing, customized school buses and designated routes to classrooms to prevent the gathering of crowds. |
No be say she no like am, na because her mama no get moni to buy her one. |
"For pregnant mama, if dem breathe di smoke wey crude dey give, e go affect pickin wey dey belle." |
19 September 2020 Nine rules voters must obey during 19 Sept. Edo election - IGP Video Video Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians Lolo Ifunanya video bin go viral for internet wia she vex say oyinbo girls yab her say she dey speak pidgin. |
Security agents go dey on patrol to protect di markets to make sure evri tin dey safe and to deal wit any jaguda pesin wey wan misbehave. |
Inside two moons for Douala fire don catch for six market dem and business pipo dem loss plenti. |
Skip Twitter post, 1 Can we just make okonjo our president already?!!! |
Na true say men get more risk to get heart attack pass women, but study wey Oxford University researchers do show say dis factors dey increase di risk for women pass men. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cameroon lose hosting right of AFCOn 2019 to Egypt De visit helep for clear air why Caf bin take de host rights from Cameroon from Ahmad e own mop. |
My wedding plan: Woman versus man formula for di sweetest jollificate |
Pipo wey wear military uniforms harass INEC Returning Officers for Rivers State - INEC Oga Edwin Enabor say delay for di result collation dia na because say some pipo wey wear military uniform harass dia officials for some collation centres for local goment areas and dem neva now who dem really be. |
Na two magomago tori dey make dem vex: Tori come out last year say $15.5bn Liberian dollars ($104m, £82m) of moni dem just print, vanish from Liberia ports. |
2014: President Sisi - June 8, 2014: Sisi win election with %96.9 vote to become president. |
Another thing we de for inside dis tori Instagram don ban 'cosmetic surgery' filters24th October 2019 Instagram don dey begin hide likes worldwide15th November 2019 Facebook, Instagram, WhatsApp experience small palava3rd July 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election45 minutes w... |
"Interim goment don inform oda frontline groups about dis formal meeting, and we don make we position clear for goment", deh add. |
CBN say wit dis fresh informate wey dem dey chook eye on top, e dey for di back of dia mind to reach deal wey go agree wit evribodi. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.