text stringlengths 21 14k |
|---|
While pipo wey dey use leg waka, try run away go hide, sake of safety reason. |
Ghana squad: Goalkeepers: Richard Ofori (Maritzburg United, South Africa), Lawrence Ati Zigi (Sochaux, France), Felix Annan (Asante Kotoko) Defenders: Harrison Afful (Columbus Crew, USA), Andy Yiadom (Reading FC, England), Lumor Agbenyenu (Sporting Lisbon, Portugal), Jonathan Mensah (Columbus Crew, USA), John Boye (FC ... |
Scientist say e dey important make people protect di eye, when you dey look eclipse. |
Anthony Joshua v Andy Ruiz: Women match fit happen before di main one |
Minaj na di highest award winning female rapper. |
For March, Facebook and Instagram experience dia longest period of interruption ever. |
Di meeting include all di relevant ministries, departments and agencies of di goment including Minister of Power, Works and Housing, Mr. Babatunde Raji Fashola; Inspector General of Police, Mr. Mohammed Adamu; Permanent Secretary, Lagos State Ministry of Transportation, and di Executive Director, Marine and Operations,... |
Another thing we de for inside dis tori Olusegun Aroke aka H-Money organise $1m fraud from prison - EFCC19th November 2019 Yahoo-Yahoo: Court order Invictus Obi to surrender N280m to FG21st November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ... |
Wia dis foto come from, BEIJING NEWS According to official broadcaster CCTV, di local Bao'an Education Bureau order di school to apologise, sack di school headmaster and do investigation on top di mata. |
Di fighting na ontop land mata wey two farming communities dey drag on Wednesday. |
Mr Nkrumah explain say de security agencies dey make some moves to deal with de matter and publish names of key actors wey dey behind den tins to stop future incidents. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Strike wey be like say e no get end for Nigeria dey make students no quick graduate If you really need to use agent, make sure say... You contact di school wey you wan go to make sure dem no get representative or agent inside your kontri already - most of dem... |
For example, MekaMon (wey Reach Robotics dey make) don dey for Apple for up to one year since November 2017 - so dat one no be news)." |
UK tori pipo Sun report say Anichebe wey don play for Everton, West Brom and Sunderland for English Premier League, claim say im club tell am make "im no try" two times for inside match wey dem play with dia rivals for di town. |
Person fit catch listeria from food wey get di bacteria or if you come in close contact with farm animals dem. |
Me and Bola Tinubu no get kwanta - Govnor Ambode Eunice Atuejide Eunice Atuejide too na anoda woman wey dey eye to be presidential candidate for Nigeria 2019 election and for August 2018, she enta news afta she tok for social media say she no be feminist. |
Deputy Chair of Ghana Electoral Commission, Dr. Bossman Asare talk say de current figures wey dem capture dey exceed de EC en target of 15 million voters. |
Di former first lady yarn dis one inside interview wey she do ontop tori pipo ABC Good Morning America breakfast show. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Already, di album don dey create buzz for social media. |
For de video, pipo wey wear army uniform put pipo with dia face for dong, some wan shiddon for wall and deh shoot-shoot dem with automatic gun. |
She also tok about her journey and why she excuse herself from di presidential election tribunal mata afta PDP and dia candidate Atiku Abubakar express concern say her husband belong to APC. |
De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey de... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police and lawyer confam say to do kerewa inside your car no be crime11th December 2018 'Man power' drink wey dey make pesin tin stand for six hours8th January 2019 Men don tok 3 words dem like to dey hear during sex6th July 2018 'No sex witout fight' - How dem dey change... |
Wetin we call dis foto, Di building wey collapse on Wednesday been dey part of building wey Lagos State goment plan to demolish Local reports suggest say di authorities been don serve dozens of houses demolition notice before now. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many Sudan women follow for di protest wey dey happun, for here dem dey rejoice afta military coup comot al-Bashir Pipo still dey gada for di centre of Khartoum, to send strong message to di military say dem want dia civilian goment now. |
Cameroon Constitution say deh fit consider specific tins dem for some regions for how bi organised and how deh di function. |
E come decide to go work to look for chop money for im mother dem. |
"My stay for space don teach me say na pipo, not material goods, truly matter. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How Cameroon dey prep for Afcon Another thing we de for inside dis tori Sweden Thomas Dennerby go coach Nigeria Super Falcons26th January 2018 Super Falcons: France wound Nigeria 8-0 for World Cup friendly7th April 2018 NFF elections: Who go be di nex... |
Di wahala na say for America wey be Christian country to declare Jerusalem capital of Israel go require answer from Palestine wey dey practice Islam. |
Bangwa Queen Wia dis foto come from, Dapper Foundation Di 32in (81cm) tall Bangwa Queen na wooden carving from Cameroon, wey dey represent di power and health of di Bangwa pipo. |
Please stop selling the idea of that Africa is some lost continent and just accept that it’s actually a place with a history and diversity many are too lazy to bother learning.— Nimco Ali (OB-fanny-E) (@NimkoAli) June 29, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Afrofuturism has its merits. |
Dangote chance to buy Arsenal fit don reduce well-well Many of di stadiums for di kontri, like many goment structures, no dey get regular maintenance and dis na wetin fit don make di stadium bad well well. |
First ‘certified’ Cameroon blood bank na for make sure say blood bi safe 31 October 2019 Wia dis foto come from, US Embassy Cameroon Yaoundé Central Hospital don get first international qualified blood bank for kontri and e go fit also helep central Africa. |
How di 'drive-in sex booth' dey work? |
So as di mata be wetin go dey keep dis pipo as dem dey so. |
Na on January 10 Federal goment bin file 10 charges of fruad against Babachir. |
Di kontri supreme court deliver one historic judgement, wey strike out section 377 of Indian Penal Code wey make am crime to do homosexual activity. |
Di Piper Malibu N264DB miss for 21 January 2019 from Nantes, France to Cardiff, with di Argentine striker and pilot David Ibbotson inside. |
Di Army say dem wan start wetin dem call Operation Python Dance II, to stop "violent agitations by secessionists" and other criminals inside di southeast part of di country. |
Even though Kanye feature ogbonge secular artists like Ty Dolla Sign, Timbaland and Kenny G for di album, im also work wit some award winning gospel artists like Fred Hammond, and Warryn Campbell, producer and husband of gospel superstar, Erica Campbell wey dey Mary Mary. |
"Wen dis government come power dem promise say dem go make life easy for us but before we know it, dem carry fuel price go up. |
Di court reject law wey say anybody wey dem catch wey dey involved for same-sex relationship go spend seven years for prison as dem see am as unconstitutional. |
E explain say, e dey bad say most schools for North East no get better security and dis na di reason why Boko Haram pipo fit enter school freely to kidnap school pickins. |
"Pipo know military and na dem kill, deh bin set camp for Ntumbaw, break Baptist church building before elections and dey still dis church. |
Winnie Mandela: Who be di South Africa 'mama'? |
Di 90 minutes album dey come just one year afta e sama im fans di album More Life wey two of di music win UK number one. |
Tori be say di first time e happun na for 1955, when Manchester United give one to Chelsea. |
"all of dis rallies go dey big." |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Sign advertises Democratic National Convention in Milwaukee, 17 August 2020 She no end dis she continue say: "Donald Trump na di wrong president for our kontri… im no dey ready for di job of di president." |
She talk say most times, she fit reach hospital by 5:30am and no doctor go attend to am till 6:00pm. |
Na three reasons dey make university lecturers strike dis time; one na say dem want federal goment to increase moni dem dey give universities; two na say federal goment dey try increase school fees wey student dey pay and three na say dem no want goment to create Education bank. |
Dem bin rule say White goal na offside but dem change di decision, wey make di Cameroon team to protest and delay di match for some minutes. |
He explain say den pipo all dey mostly dey sick, sake of dem make addicted to marijuana, sake of dat jail saf no go take away dema addiction. |
ue killings: 'Dem dey debate whether to use gun or knife kill my Papa' Dem no support media player for your device Benue killings: 'Dem dey debate whether to use gun or knife kill my Papa' 23 February 2018 One of dis victims na 11-year-old Solomon; im say e no get papa again, after those wey e call Fulani herdsmen atta... |
Pipo say dem see de deceased as she dey lef Sewua Health Center for Bosomtwe where she dey work around afternoon of February 3. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "We no know who dis ladies be, we neva fit identify dia family but e dey happun for Port Harcourt and all e dey happun to young girls. |
Dis na some interesting things about di Club World Cup for UAE Real Madrid na defending champions and if dem win am again, dem go be di first club for di history of di competition wey go win am back to back. |
For Cross River, de UN agency di try for see how dey fit relocate de pipo and for Ikom give dem counselling and also give assistance for some 2197 refugees dem for Akampa local government weh community di helep. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: South Africa High Commissioner to Nigeria say na 'jaguda pipo' dey attack foreigners3rd September 2019 Xenophobia: Nigeria tell South Africa say 'enough is enough'2nd September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration... |
Na so Abati tok say Jonathan write inside di book. |
"Make Odinga unblock me make we be friends again" Dem no support media player for your device "Make Odinga unblock me make we be friends again" 6 February 2018 Ghana Facebooker Abeku Adams chop block for Kenya demma self-appointed people's president Raila Odinga in der after di paddy in comment fly tee like 'asangoli'. |
As at today, according to di Worldometer, na at least 7,988 pipo don die from di virus so far and na at least 198,601 pipo don get di Covid 19 disease for more than 150 kontris. |
Some part of dis tori originally come from Elizabeth Ohene Another thing we de for inside dis tori Aisha Buhari don change her title to First Lady14th June 2019 Okorocha: Politicians must thief30th May 2018 'Buhari wedding tori no be true'11th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Sur... |
British film star Idris Elba go soon marry |
Monday na di day wey Nigeria Football Federation (NFF) go announce who be di footballer of di year for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Aisha Buhari na opposition to President Buhari - Nigerians Nigerians don enter social media talk say di wife of the di President na di number one opposition to her husband government as she share video show where two senators dey talk about how dem no gree with di things wey Pres... |
Another thing we de for inside dis tori JAMB don release cut off mark for 2017/18 admission22nd August 2017 JAMB question - How snake take chop N36 million?11th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di... |
No be only im family e talk about as im also include im fight with Kanye West. |
@pius_adesanmi— DON ROLLY (@erolly45) March 28, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 An interesting backlash to a curious PR gambit. |
Eti-Osa constituency debate: How candidates take ansa godfather kweshun |
And plenti pipo see im visit to dat church as push for votes for di November elections. |
Under Morocco laws, di two offence wey dem accuse her of dey illegal. |
Di Nigerian Police don call di protest across di kontri on August 5, 2019 treasonable offence. |
Liverpool striker Mohammed Salah na im win last year award, players wey don win am before include; Jay-Jay Okocha, Michael Essien, Didier Drogba, Yaya Toure and Riyad Mahrez. |
UNICEF: Nigeria need $149mn to save lives 'Half of pickins born for New Year day go die' - UNICEF Di report show say di number of newborn pickin wey dey die for Nigeria don reduce but di country go need do more if dem wan reach di Sustainable Development Goals. |
Once again we made it our own and it was an afternoon that kicked off the celebrations in the way we both dreamed. |
Bayern Munich dey play on Sunday, 17 May. |
UK Royal Wedding: 'I no believe say dem invite me’ – Nigerian woman 13 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pipo wey don serve dia communities well-well dey make up half of di wedding guests Pamela Anomneze na di only Nigeria woman wey don get special invite as one of di 1200 guest we... |
"I comot di beads from my necklace give im mama to tie am for im hair . |
Another thing we de for inside dis tori Odi Ogoriba Uge: Di buffalo hunter Odi community no go ever forget10th August 2018 Plenti pipo don wound afta Shiites and Nigerian soldiers jam for Abuja29th October 2018 Video, Shiites: Times wen Islamic Movement (Nigeria) don kwanta wit security agents29th October 2018 Nigeria:... |
"We no like as INEC wan carry materials for Brass pass through Nembe. |
Latest tori be say di APC National Working Committee (NWC) appoint Hilliard Etta to act on behalf of Abiola Ajimobi wey no dey disposed, but Victor Giadom say all dat one na for dia pocket. |
'I lose my customers afta pesin lie say I get corona virus' How face mask no fit save you from Coronavirus Di lockdown wey goment impose to stop di spread of coronavirus dey double hard for victims of di Abule Ado explosion. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 African National Congress (ANC) di ruling party dey expect to get response from Zuma later today on top dia request say make im step down. |
Joseph Agunbiade wey be co-founder of BudgIT say goment go need to start to dey provide for pipo wey dey rural community so dat dem go fit live better life. |
Di former US Presido go for im own social media to write say, "like di Beatles bin tok am: E dey get better all di time! |
Prosecutors for Angola don charge Isabel dos Santos with accuse of embezzlement and money laundering wey dem say she commit as di chairwoman of di state oil firm Sonagol. |
Soyinka - RUGA na serious mata and must be handled with care - Soyinka 3 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nobel Laureate Wole Soyinka don cut warning give Nigeria gofment say dia RUGA settlement plan na serious mata wey dem must handle with care. |
Chief say deh nova see group weh yi di fight but say, de pipol weh deh kill say na secessionists, deh di tie something around their head. |
See full list below: Wia dis foto come from, Nigeria Ministry of Aviation Wetin we call dis foto, Nigeria list international airlines wey fit resume flights plus di conditions wey dem get Wia dis foto come from, Nigeria Ministry of Aviation Another thing we de for inside dis tori Flight resumption in Nigeria: Airport g... |
Wetin we call dis foto, Pipo dey wait to see di deadi bodi How Wovueze take die According to police tok-tok pesin for Rivers State, Nnamdi Omoni, Wovueze die since November 19, around 9 in di evening. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Facebook/President Paul Biya Erik Essousse, Director for ELECAM, de organ weh e di organise lections for kontri say make all man bi patient for seka say de process for kontri no gree make deh publish trends. |
Tina death: Her family share dia pain on how Tina Ezekwe die |
Many of them preach that “we are God in human form” type word and not “we are to live for God” and that just don’t sit well with me at all.— GeAndra (@geandraimani) September 7, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 That’s exactly what it is. |
Minimum wage: Nigeria Labour Congress enta road protest new 30k for workers |
ychia hospital workers protest say patients dey attack dem 10 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis no be di first time wey dis kain attack dey happun for Nigeria psychia hospital Medical workers for Ondo State, south-west Nigeria say dem no get preventive items for those wey dey ... |
Excess supply cause ‘nationwide dumsor’ – Gridco Ghana government deal plus PDS fall water inside According to Me Owuraku Aidoo, "we apologize for de inconvenience... de engineers dey work on am." |
MMM don close final-final Menzgold Saga: Business no be thing for di Pope - NAM1 to Ghanaians No be today dis kain scheme wey go promise quick investment don dey and although authorities dey discourage pipo, e be like many no dey gree hear word. |
Dem pass Italy and Turkey for di whole world. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.