text
stringlengths
21
14k
"Na army man ask me why ah di work wen separatists don warn taxi for stop, den take money, beat and insult me, Ngong tok.
still talk to dada hairstylist Ade Balogun; she say some of di main things wey dey make people frown face on top dreadlocks na: Some people feel say na hairstyle for mad people.
Pipo for social media no too believe goment reason as dem don dey comot to yab dem say why dem go do dat kain tin Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Goment close biggest food market f...
Okowa serve as Commissioner for different ministries; Agriculture and Natural Resources July 1999-April 2001; Water Resources Development April 2001 - May 2003; and Health September 2003- October 2006.
1 Ghana Cameroon beta pass Nigeria for No.
End of Facebook post, 1 If di post na for wen im marry im wife, e mean say di Ghanaian international footballer marry im wife wen im be 16 years, just some days before im turn 17.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di number people wey die for for di fire na 13, wey make am di worst New York City fire in 25 years.
Mr. President, don't give room for our enemies to destroy us by encamping on 1 position.
rother Naija Season 5 housemates names: Laycon 'Chinko Ekun' crooner of BBNaija 2020 wey real name na Olamilekan Agbeleshe na University of Lagos best graduating students 20 July 2020 Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic BBNaija 2020 contestant Laycon wey real name na Olamilekan Agbeleshe na 26-year-ol...
Many celebrities for di kontri don enta Twitter to post as e dey pinch dem for bodi.
Another thing we de for inside dis tori Egypt 0-1 Uruguay: Five things wey happen for Ekaterinburg15th June 2018 Russia 2018: Past winners of di world cup4th June 2018 World Cup 2018: Ogbonge football competition wey go shake Russia14th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours ...
Di corps member tell BBC say no be say dem carri am make fuel pump attendant for di filling station, say na im dey use im free mind do di work, wen e see say pipo don plenti.
Joshua team dey beg for fight - Wilder Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua Fury tell fans ontop Instagram to "watch me as I knock out Deontay Wilder".
"To try to solve dis problem we don send village health teams wey dey travel around di region dey treat pipo, but we no get informate so dem just dey waka upandan not knowing where dem need to face."
Na di talent and determination wey Weah get, show am di road out of Clara Town.
Another thing we de for inside dis tori See wetin dis women dey use dia motorcycle do23rd April 2018 2:20 Video, BMX riding in Lagos: Starboy using sport to keep kids out of trouble, Duration 2,206th February 2019 2:05 Video, Dambe Warriors: Ancient fight of fishermen, butchers wey dey attract millions of views on YouT...
Wit e programme, Presidents Emergency Plan for AIDS Releif, PEPFAR, America na partner for Cameroon and di glad for de progress weh Cameroon di make reduce HIV/AIDS.
Im happy for wetin im say na anyhow behaviour.
Europa League: Arsenal go play AC Milan for last 16 23 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Arsenal lose 1-2 on Thursday to Sweden club Ostersunds FK but still qualify Arsenal go play seven-time European champions AC Milan for Europa League last 16.
But as e be so, IPOB no get chance to defend dem self whether dem be terrorist or not.
Pastor Ituah tok ontop di Instagram live interview."
Sani Kukasheka wey be di Director, Army Public Relations, say di road go open di forest and connect communities wey dey di area.
Im bin use one social media network for gay and bi pipo for Nigeria.
Governor Okalia Bilai tell tori pipo for Buea yesterday say e bi fain weh deh take form Buea.
"Wetin you go ask yourself be say why all dis tin no dey happun during our parents time but now?
Sierra Leone dey beg Nigeria for doctors, teachers 31 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sierra Leone and Nigeria na members of ECOWAS Sierra Leone dey beg Nigeria to help dia kontri for energy, education and health mata.
Di analysts add say di controversy wey Magu find himself inside fit finally lead to im prosecution for court wey go also mean a lot in terms of di level wey Nigeria dey for fight against corruption.
BBCCopyright: BBC Passengers for flights suppose ask permission before dem go into toilet and comot row by row, according to one panel of aviation health experts.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Femi Kuti follow im papa career and e no allow Fela legacy die Wen HIV health problem kill Fela for 1997 at di age of 58, e pass one million pipo wey go di funeral.
Almost 200 countries around di world come together for 2015 for Paris for di Climate Change Conference wey dey happen every year, dem agree say dem go move commot from di burning of fossil fuels wey include coal and oil wey dey cause this climate change.
Success for Ghana penis surgery Why UK girl donate organs to eight people Pickin vaccine go soon enter only one injection Diabetes test no go work for Africans?
Dis petition na also to draw Federal goment attention plus international community to stop all forms of police brutality, so dat wetin happun to Chima and di four Ikoku traders no go happen to anoda pesin.
Di Cross River State Security Adviser, Jude Ngaji say dem don already dey put eye for di matter.
Transparency International dey score kontries every year for how experts dey see corruption levels and according to di report, any score below 50 dey show serious corruption for di country.
Tins start to dey spoil wen Ochanya clock eight years old and Victor Ogbuja, her aunty pikin allegedly start to dey rape her.
President Buhari also approve di appointment of Dr. Chikwe Ihekweazu as di Director-General of di Nigeria Centre for Disease Control.
"Not yet, no," na wetin he tok las las.
Skip Twitter post, 7 J’exprime ma solidarité fraternelle avec les Libanais après l’explosion qui a fait tant de victimes et de dégâts ce soir à Beyrouth.
University of Transportation Daura: Wetin you suppose sabi about dis first special University inside Nigeria
Liverpool 2-0 Watford: Mohamed Salah double goal give di Reds win
To rinse mouth wit salt and water dey prevent Covid-19?
Na all di judges for di Constitutional Court vote to make di natural drug legal for di kontri.
Di Directorate General of Civil Aviation (DGCA) say di plane fall into one valley and break into two two afta e run comot from di end of di runway.
End of YouTube post, 1 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "My music get sense" - Falz The BahdGuy But dis no be di first time wey MURIC don chook mouth for mata 100 Naira note mata Wia dis foto come from, Twitter/knoxTertainment Wetin we call dis foto, Di new 100 Naira note.
#EngPan pic.twitter.com/4zDA5aNvZa— Dan H (@dan_howells) June 23, 2018 End of Twitter post, 1 Mr Dan ask im followers if dem get "spare ticket" to give Douglas.
According to Prof Ede, medical investigate show 4% increase for lung infection for Rivers State from 2016, wen dem begin observe soot pollution and also show say 'soot dey kill pipo di state.'
One journalist wey dem quote for di paper say: "I spend all my time dey read about how automation and AI go take all our jobs - now e don take my own."
Some of di protesters dey shout: "No Raila, no peace," and others dey hala: "We no recognise Uhuru Kenyatta."
While #Mauritania, #Guinea, #IvoryCoast, #Uganda, #EqGuinea and #Cameroon have all booked plane tickets home.— Nick Cavell BBC Africa (@BBC_NickCavell) January 21, 2018 End of Twitter post, 2 As for other kontris, Sudan, Morocco, Congo and Zambia don reach quarter finals for CHAN.
Another thing we de for inside dis tori IVF: Di miscarriage wey I suffer pain me well well - Michelle Obama9th November 2018 Woman use razor tear her belle to born her pikin31st May 2019 Private IVF clinic no dey tell older women wey don pass 42 years di truth22nd April 2019 Video, IVF: Wetin I cari eye see five times ...
Wetin we call dis foto, Mama dey teach her pikin 2.
Nigeria: Military say IPOB na terrorist group
Dis no be di first time wey Mr Trump medical advice dey cause kasala and disagreement.
"Dis no go change di character of our good relations and we go continue to do tok-tok on how we fit handle di challenge dem wey we dey face," na wetin she add put.
Nobodi sabi how much di total of all di money wey Abacha steal but Transparency International bin tok say im steal like 5.5 billion dollar inside five years wey im dey power.
(@LadyStark_02) January 14, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 #GameofThrones Me hearing Ned and Catelyn's voices in the teaser Me seeing Jon, Sansa, and Arya together Me freaking out because the white walkers are really here Me because it's the last season #GOT pic.twitter.com/5WJOSVmTZc— olivia (@LIVth...
Wia dis foto come from, Nigeria Presidency On di increase in money for electricity, oga Osinbajo, wey represent Buhari for di meeting, tok say dem no fit afford to subsidize di tariff shortfalls if di industry afta dem don spend 1.7 trillion Naira so far to support di industry.
- Abiodun Kuforiji Nkwocha "How she expect Naija to buy BA ticket, come go dey chop grass say na salad?
Unfortunately for Assou-Ekotto, knee surgery mean say im career go pay di price but e be pesin wey pass expectations and become di best African left-back for Premier League.
Manchester City fit miss out on Champions League football unless CAS overturn dia two-year Uefa ban, di race for top-five finish still dey hot.
Recently, di Buhari goment don dey boast say dem don destroy di opposition for Nigeria and dis no be joke, No goment go tell you say e dey plan third term agenda, na for di masses to find out wetin all dis undemocratic process dey about.
Borussia Dortmund don sell Pierre-Emerick Aubameyang to Arsenal for £56m.31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch...
Dem give am admission come make am pay N1500 to do blood test, even though im don alredi pay school fees wey suppose cover im medical bill for di school.
Why Cristiano Ronaldo Land 5 Match Suspension
Wetin be di law wey dem dey propose?
ka: Art and Music dey important ontop Africa mata Dem no support media player for your device Nneka: Art and Music dey important ontop Africa mata 10 November 2018 Nigerian musician Nneka follow show face for ArtXLagos wey be one di biggest art exhibition for West Africa.
Another thing we de for inside dis tori India man dey carry im parents go court say dem born am without permission9th February 2019 India: Jet Airways suspend two pilots wey fight as dem dey fly4th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers49 minutes wey don pass Informate me ...
Sean Spicer Wia dis foto come from, EPA Sean Spicer bin start off for di Trump administration as Press Secretary, e comot office afta only six months afta dem hire oga Scaramucci to do di work we already dey do.
She also work alongside her brother for international summits, including for im meetings with South Korean President Moon Jae-in, China Xi Jinping and US President Donald Trump.
According to one statement from di Airforce, di young flying officer die from head injury wey she get from di road accident wey happun for NAF base Kaduna.
IPOB don lose case against Nigerian Army 26 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nnamdi Kanu wey disappear for September last year still get case for court Federal High Court for Abuja, Nigeria don troway case wey Indigenous People of Biafra (IPOB) bring say dem want make di court o...
'South Africa police dey kill Nigerians' South Africa killings: Suspects don enter court Mr. Godwin Adama, wey be senior official for di Nigeria High Commission, confam to tori pipo say di investigate of di case go soon finish.
urna Boy don 'burn down' O2 Academy 8 October 2018 Wia dis foto come from, Burna Boy Afrobeats singer Burna Boy don 'burn down' Brixton Academy, for London.
Di former mister of Education and Solid minerals don dey road dey campaign since 2014 for goment to bring back di school girls wey boko haram militants dem kidnap from Chibok, Borno state.
Even though e no too clear why di producers give di bad guys di name Kyrgyz, di original people wey get di name no mind at all for social media, sotay e dey sweet dem sef.
No other country for West Africa dey allow person contest presidency more than two times.
He make dis revelation to di Ghanaian community who dey New York, USA, where President Akufo-Addo admit say di increase in crude oil prices den di rapid depreciation of di cedi be di cause, something which di Bank of Ghana dey deal with.
Messi, wey don win world best player award five times before play di complete 90 minutes but e be like say di Italians dem hold am for leg well-well sotay e no believe wetin do im team.
Lagos Nawa: Olamide 7th studio album go soon drop
Dem recapture large areas wey Boko Haram bin dey control before during dis campaign to fight di Islamist group.
'More West and Central Africa babies dey die every year' Mueller say de situation for Central Africa weh deh rank 188 out of 188 for Human Development Index dey critical.
Dis new regulation na part of changes to stop am.
Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history Abdulmalik Fahd Abdulmalik 28 November 2017 Wia dis foto come from, Wikipedia Commons Wetin we call dis foto, Mansa Musa be di number one richest man for world even as e don die Wen person dey think of people wey don make money pass for di world, ...
Di kwanta wit some members IPOB kill some pipo.
Dis fit be why di govnor, through im tok-tok pesin Gboyega Akosile, tok on 25 July say make "commuters explore how to use waterways as faster alternative."
Dem even do international campaign wey say Zimbabwe "dey open for business".
https://t.co/pPtHxYmxcn— F Mandela Bawumia (@FBawumia) August 26, 2018 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Ghana: Isaac Dogboe fight make people belle sweet8th January 2018 Ghanaian boxer ‘Royal Storm’ Dogboe be new WBO Super Bantamweight Champion29th April 2018 Bukom: How one area for Ghana ...
Dat one show say tins don change from sex toy to cultural icon.
"Di journey go take one week through di jungle, through di route wey di freedom fighters wey Museveni lead pass take free di kontri."
Dis na di reply Ryan mama get for dem.
"E no look say NDDC road fit last two years.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria journalist don win BBC Komla Dumor award20th September 2017 Trump Impeach: Di call wey start di palava for US don turn public25th September 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Gha...
Di 36-year-old singer use military parade style start di show.
E no dey impossible, India don do am, China don do am Indonesia too, Nigeria fit do am.
But local media don report since say the man - wey dem call Driss Oukabir - take im leg waka go meet police, and e tell dem say person wey im no know steal im paper for the motor, come use am commit the crime.
Dem say di number bin dey 21 for di beginning of last week but now, di total number of suspected cholera case don reach 1,283.
Another thing we de for inside dis tori Oscars: Lionheart film chop disqualify for "too much English", see six oda Oscar don snub5th November 2019 Lionheart: Genevive Nnaji don dey collect accolades5th January 2019 Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency9th October 2018 Kevin Hart no go host di 2019 Oscars ag...
Di oda one get her own from di UK but di case sef also get connection to Europe.
Prof. AdeyeyeIm say as dem close di company so, e go help NAFDAC do correct investigation for di company dem operation.
Even de former captain and African Player of de Year, Samuel Eto'o Fils appear plenti taim for disciplinary committee and deh punish yi too.