text stringlengths 21 14k |
|---|
Alex Iwobi no believe say im go big as im dey now Dem no support media player for your device Alex Iwobi no believe say im go big as im dey now 11 August 2018 Arsenal and Nigeria footballer Alex Iwobi travel go Lagos wia im meet some young players wey dey look up to am. |
Ghana: LGBT community want referendum for gay rights |
For 2018, women dem use am protest against spy cameras men bin dey hide keep dem for toilet to create spyporn. |
Arabic na di official language, although smaller proportions of di population na Armenian- or Kurdish-speaking; dem dey also French and English too. |
1 June 2018 Suleiman Garba na former drug addict wen dey rehab dey collect treatment to dey beta, him don spend some time for dia and him doctor say him don dey improve, but e get one skill wey don help am survive di addiction and e dey help am as him don dey well now. |
For dis taim all man di enta moto weh deh no put give dem hand sanitisers and some no even wash dia hands. |
Wetin people talk for social media? |
Churches, Mosques, Curfew, Flights fit re-open? |
For June 2017, Zimbabwe bin ban import of grain like maize; dem say na to protect local farmers after dem see say wetin dem dey produce dey enough for everybodi. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Buhari no go hand ova for 2019 - Fani-Kayode So as e be, di president wan use N228.8 billion from 2018 budget and N78.3 billion from 2019 budget to take fund di upcoming elections. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Pamela Anomneze say she neva know di cloth wey she go wear go di royal wedding. |
General Ibrahim Badamosi Babangida was Nigeria's Head of State from 1985-1993 General Ibrahim Badamosi Babangida was Nigeria's Head of State from 1985-1993 For 1991 however, General Babangida come create additional nine states namely; Abia, Enugu, Delta, Jigawa, Kebbi, Osun, Kogi, Taraba and Yobe states, to make di tot... |
Why lecturers for Nigeria public Universities don begin strike Buhari get plan to increase education money but di one wey pipo tiff dey frustrate am Wetin make Covenant University di best for Nigeria? |
"Maybe make di club prepare statement to tell tori people, I trust im job, I trust im work'." |
Di only one wey dey ground now na di one by Doctors Without Borders and dem don stop to cari women go hospital because of di cost. |
im sadd say make pipo no travel in and out of Lagos dis period. |
Sanwo-Olu advise Lagosians to use water transport routes, terminals to avoid 3MB road traffic26th July 2020 Flood in Abuja: Gwagwalada, Suleja flood kill pipo, sweep houses afta heavy rain fall for parts of Nigeria capital city26th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates names: Nengi wey real name na Rebecca 'N... |
How celebs react to South Africa attacks Headies 2019: All di tins wey no gel for di awards show Skip Twitter post, 1 The first of many! |
Na wetin Dr Shuaibu Dambatta wey lead di team tok. |
ameroon presidential election: ELECAM go meet parties today as goment rubbish Kamto victory 8 October 2018 New Informate 9 October 2018 Vote counting commission and political party representatives go hold meeting with electoral body officials on Tuesday for Cameroon capital Yaounde as di vote counting commission begin ... |
- December 11: Egypt and Russia sign contract for Egypt first nuclear power plant during visit wey President Vladimir Putin come do for Cairo. |
Dem get two children, Keke and Zenan. |
Dis no be di first time wey US authorities don do dis kain operation. |
E take over from Pierce Brosnan with Casino Royale, and since then e don still return as the character for Quantum of Solace (2008), Skyfall (2012) and Spectre (2015). |
Coronavirus: Compulsory mask, but cost force Cameroonians for sew dia own |
How Customs Seize Fertilizer wey fit make bomb |
Diplomatic passport na international document wey wealthy and rick individual fit get from kontris and e get plenty benefit. |
Im be di Managing Director/CEO of Zazznee Nigeria Ltd wey be engineers and contractors for Delta State. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Holy week processions, like this one pictured in 2017, have been banned For nornal day, road for done full with Christians as dem dey carry palm leaves to signify as Jesus enta Jerusalem for donkey. |
"We go court martial am and our legal department go come decide wetin to do" Oga Gwana no gree tok di charges wey dem sama against di police officer but e say di pipo wey dey in charge of di file dey on dat. |
Wia dis foto come from, OTHER Wetin we call dis foto, Currently, na only students for final year or national exam classes dey go school across di 36 states of Nigeria, since 4 August, 2020 in order to write examinations like WAEC and NECO. |
Barrister Musa Salihu wey speak to BBC on di mata say wetin Abba write about Aminu na wetin dem dey call libel for court and e fit lead to prison term for am. |
The rest of the world doesn’t respect us Cos we don’t respect ourselves— ZAHEER! |
28-year-ols Janet Adu, one of di women wey dey change di tori tell BBC Minute say 'pipo dey surprise wen dem hear say I be truck driver.' |
"If we fit negotiate am, I no get problem. |
"I think say na better thing for girl power say woman 'Doctor Who' go dey. |
Another thing we de for inside dis tori Valentines Day 2020: See how EFCC wan take mark di day14th February 2020 EFCC boss Ibrahim Magu 'strongly believe say na corruption cause coronavirus'18th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me ... |
By 2011, one Dutch court reject another case wey environmental group Greenpeace bring come; those ones want make Trafigura face law for Netherlands over wetin happen for Ivory Coast. |
Also, di goment no explain how dem take select which house dem wan go to ask how poverty dey worry dem. |
Skip Twitter post, 1 I may have to leave Nigeria for a few months because of the absurd law that I can’t use my Wife’s nationality to gain citizenship because she’s a woman. |
"Di Art and Craft village (wey dey opposite Abuja Sheraton Hotels) with value of N9.8 billion (27,03 US Dollars) , na di reason behind why some pipo wey dey vex for me want make dem put me for prison and remove me from office because I I no gree do wetin dem want" Na so Otunba Olusegun Runsewe, Director-General of NCAC... |
He also commends @inecnigeria And the security operatives for carrying out that charade called Election. |
E never clear yet how di President new decision, wey don change many things, go waka for inside court and other legal matter dem. |
Some dey collect 15, 000 naira a month. |
Another thing we de for inside dis tori Justice for Tina: 'She suppose write WAEC dis year but now dem don kill am'29th May 2020 Justice for Uwa: Rape & murder case of Uwavera Omozuwa lead to oda justice movement for victims in Nigeria - See wetin we sabi4th June 2020 How Civil Defence officer stab, kill Police officer... |
Another thing we de for inside dis tori Lagos residents say government don abandon dem as rain don bring flood26th February 2018 Lagos Land Use Charge: Why your house rent fit increase5th March 2018 Lagos State say make schools begin sing national anthem for Yoruba7th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about... |
But di Blades begin level up for di first minute of di second half wen Callum Robinson, wey bin don miss from close range for di first half, score im first goal since im join di club for summer. |
But di website owners say, "dem strongly condemn" revenge pornography. |
Dem later divert $1.4 million from di company bank account to dia own accounts, wey dem disguise as di account of di Danish company partner inside Turkey. |
Otedola bridge fire: Lagos State goment say make fuel tankers dey pass only road for trailers 1 July 2018 Lagos State goment don announce some of wetin dia investigation reveal from di fuel tanker explosion wey kill pipo on Thursday. |
Na plenty people dey think say Mr Mugabe use di sacking of im vice to clear road for im wife to take over after im comot for office. |
If no be for God, di story for be something different today. |
'Why we arrange fake wedding for Facebook' |
E call di giveaway social experiment' to see if di payment go increase dia happiness. |
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 As e be so, di mata neve reach court but di Inspector-General of Police, Mohammed Adamu don order investigation ontop di accuse against di singer. |
Recently, Nigeria musician Peter Okoye bin do video tok how him, e wife and family test positive to Covid-19 afta e "bin tink say di virus ting na joke" and e "take am for granted." |
Power generation company dem Private security agency dem. |
E remind US Ambassador say President Biya na lookout constitution and na e get key for stability bi for kontri. |
Di group say di shooting make villagers begin run go find where dem go hide, make dem for no wound or die. |
As per Weinstein, weda na true say im wan help imsef or im just dey dodge responsibility for im behaviour, di pipo wey I follow yan sabi di difference between wen pesin gree to do kerewa wit you and wen rape enta di mata. |
But during dia period, she dey stay wit her sister Mrs Damilola Adegboye, for Sabo area for Kaduna and once in a while, she dey visit di NAF base. |
This is not acceptable or cute. |
Another thing we de for inside dis tori 1:59 Video, Aisha Babangida: Meet di lady wey gada all First Ladies of Nigeria to empower 'poor women’ in memory of her mama, Duration 1,594th February 2020 "Dem torture am, break im legs, Chima die in pain" - Family21st January 2020 0:48 Video, Bole na correct Port Harcourt food... |
Wia dis foto come from, Woodberry's Instagram Wetin be di difference between criminal complaint and indictment Two gbege dey for Woodberry; one na criminal complaint, di oda na indictment. |
Elections Cameroon don komot list for candidates for 2018 presidential elections |
Horror of childbirth for Benue IDP camp Dem no support media player for your device Horror of childbirth for Benue IDP camp 22 April 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corpor... |
Governor Fayemi add to Nigeria coronavirus stats afta e test positive to COVID-19 22 July 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@kfayemi Kayode Fayemi, Governor of Ekiti State southwest Nigeria don test positive to coronavirus. |
Dis na wetin some volunteers decide to do last Saturday, as dem clear up plastic waste wey dey around di quarry wey don dey near since. |
Skip YouTube post, 2 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 2 Di 2019 Venice Film Festival na di 76th edition wey dem dey do and The Joker win di overall best feem for di festival. |
E no end dia - afta dem die, mama of di victim hug di foto of her pikin and say "finally, we don get justice". |
pic.twitter.com/LFcSj9sjFO— Rebecca Akufo-Addo (@RAkufoAddo) September 7, 2020 End of Twitter post, 1 Ivory Coast leader also hail di new Ecowas chairmo Skip Twitter post, 2 Je félicite mon ami et frère @NakufoAddo pour sa désignation comme Pdt de la #CEDEAO et lui souhaite plein succès dans sa mission à la tête de not... |
Mayor Armand Béouindé tell France Le Monde newspaper say di attackers shoot di town hall and scatter im office window. |
Wia dis foto come from, Ema Edosio/Instagram Wetin we call dis foto, Tunji, di main character for Kasala According to Edosio, di fact say Kasala win dis award proof some tins. |
Talk-talk person for President, George Charamba say Zimbabwe go look wetin other countries don do for threat of cybercrime, like Russia, China and South Korea "wey don face wahala like dis." |
US Ambassador to Kenya wey be Robert F. Godec say im country dey 'deeply' worried with the tori of people wey die and injure after the Independent Electoral and Boundaries Commission announce the result of the election for August 11. |
See Nigeria Govnors wey don get coronavirus and how dia health dey now Madagascar Covid Organic get ingredients of malaria drugs - Ehanire COVID-19 force Carlos to resign as Ghana Deputy Minister Wia dis foto come from, EUNICE ORTOM/FACEBOOK Madam Eunice say dem don isolate themselves and go begin medical treatment acc... |
Skip Twitter post, 1 A large fire has broke out in the #Ajman market, located in the United Arab Emirates #UAEpic.twitter.com/g8ACVm9wPe— ʙɪɢ ᴡɪʟʟ (@WillontheRadio) August 5, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 #BREAKING: two fire incidents broke out in Dubai and France right now as we talk 1. |
Dis one happun as goment bin dey hold meeting wit all di diplomats for di kontri to inform dem of di preparation for di Saturday election. |
As we dey plan wetin to do next on dis, I get informate from Seyitan say her friend don get am Lawyer. |
So, I dey hungry to do di right thing now" Wia dis foto come from, BBC Sport Wetin we call dis foto, How Moyes take perform as manager for di clubs wey im coach before Wetin dey wait Moyes for West Ham? |
Some people dey wonder if Mr Mnangagwa go bring any change for di country. |
"If e get any country wey don change pass anybody na China…di speed and di determination wey di government dey take handle dis mata no be small". |
YouTube don gree allow Swaziland naked dance |
No be only Amaechi don plait hair oh, Lagos APC Governorship Candidate, Mr Babajide Olusola Sanwo-Olu also don carry waka go one saloon for Lagos to go fix woman hair. |
#TV3GH pic.twitter.com/EW8jHMiOTq— #TV3GH (@tv3_ghana) March 10, 2020 End of Twitter post, 2 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus? |
Im don dey drag di country security authorities dem wey be di Pentagon on top di killing of di soldiers, and everything wey concern di US fight-fight with terorists for Niger. |
Den di case for Australia and New Zealand come increase na im goment push back di plan. |
Kumbo, k-town don quiet and local authorities di warn civil servants make deh go work or face punishment, den na gunshots bi de music for some parts for Buea. |
How Manchester United fit take win Barca Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw Man U fans dey vex say Young wey captain dem on Wednesday night no fit even cross ball sef. |
'We go sue di Army'- IPOB lawyer Nigeria: Military say IPOB na terrorist group "Unity of Nigeria no dey negotiable" Nigeria: Curfew as soldiers attack Nnamdi Kanu, journalists Di government lawyer, Shuaibu Labaran say as Kanu no dey, e dey frustrate di way di trial dey progress, come say make di court separate di charg... |
Odd tins wey happun on Inauguration Day Dis go be di first time since 1999 wey any Nigerian leader no go give speech after im inauguration. |
But di woman get choice to pick di man she want from di family or if she no want she get choice to divorce di man wey don die already. |
Lass lass, im say, make Nigerians forget any hope for change from dis mega political parties and try produce alternative to di two parties. |
But for schools wey no get water supply, alternative arrangement dey ground for dem. |
How pensioners dey suffer for Nigeria |
Skip Twitter post, 1 I will be traveling to the United Kingdom tomorrow, to see my doctor, at his request. |
Oga Kaadi add say "Di Federal Ministry of Power, Works and Housing dem dey come next week to inspect the bridge." |
Dem tok dis one as dem join pipo around di world to celebrate African Union Day of di African Child. |
No, you went ahead to chase clout and swallowed a massive L from a mexican Mr Ibu— Your Conscience (@Deminathor_) June 2, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Only Jesus can break the Drake cause. |
Senegal confam second case of coronavirus, see di list of kontris wey don get COVID-19 disease "But we get some challenges... many pipo don put fake information ontop dia forms when dem arrive. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.