text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Nana Akufo-Addo dey Ghana for di swearing ceremony of George Weah as new president But some people wey sabi politics for Ghana dey wonder why dem go swear-in another president.
Tacha bin go viral for di first time on social media afta she say no to her 'boyfriend' proposal on her birthday.
Another thing we de for inside dis tori Paris court dey judge accused Nigerian sex traffickers21st May 2018 'Nigeria fail to assist victims of human trafficking'27th August 2019 Jeffrey Epstein: Di millionaire dem accuse of sex trafficking don die10th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MS...
How Nigerians react to June 12 as Democracy Day Na for social media oga presido explain why im dey change Democracy Day from May 29 to June 12.
Skip Twitter post, 7 You guys hate Funke Akindele.
Di Managing Direction of NSPMC Abbas Umar Masanawa say di company go do everi everi not to disappoint oga Buhari.
Im dey pull down di statue so dat im go fit replace dem wit Cameroonian and oda African heroes but im dey willing to put statue of foreigners wey bin campaign for di "good of humanity".
APC, PDP results INEC collation officers announce Ado-Ekiti APC - 28,111 PDP - 32,810 orisun: INEC Ekiti South West APC - 11,015 PDP - 8423 Ekiti East APC - 12,778 PDP - 11,564 Isẹ/ọrun APC - 11,908 PDP - 6297 Ikọle APC - 14,522 PDP - 13,961 Ekiti West APC - 12,648 PDP - 10,137 Ikẹrẹ - Where PDP candidate Olusola Eleka...
Over 800 million pipo dey use TikTok every month and most of di users dey US and India.
Wizkid sellout im show for O2 Arena Coachella: Why fans dey para for Wizkid Apparently na di co founder of di brand Stephano Gabbana style am.
Pain of exercise As pesin dey exercise, di strain e dey cause for pesin bodi no be here.
Barca boss Setien once vex say dia rugged style "makes my blood boil", but Jose Bordalas team play to dia strengths better than anyone else and deserve huge credit for making di most of what dey have Di chasing pack dey complete with Valencia and Atletico Madrid, wey dey psychologically lifted afta dia extraordinary Ch...
For 1984, im tok say di reason wey di coup for 1983 happun na to remove corruption from di kontri.
Meanwhile some pipo for goment get mind say as di 22 July ''revolution'' anniversary dey draw near, di migrants na foreign fighters wey Gambia coup plotters recruit to overthrow Jammeh.
Skip Twitter post, 1 I am so touched watching the 82-year-old @Pontifex Pope Frances broke the protocol to get down, and up, and down, and up to kiss the feet of the leaders of South Sudan and beg them stop war.
Skip Twitter post, 1 It certainly isn't a hit... Leeds United fans are not impressed with club's new crest, and they didn't waste any time in sharing their thoughts.
Di US agency and di Nigerian corruption police announce dia achievement for press conference wey dem do on Tuesday, 10 September for EFCC Lagos office.
Naira Marley: Why im name no dey Headies 2019 nominee list
Another thing we de for inside dis tori America deport Harvard new student from airport because of im 'friend Facebook post'28th August 2019 FBI List: EFCC join recover $314,000 and N373m from yahoo yahoo pipo27th August 2019 Yahoo-yahoo: EFCC arrest 33 pipo on top internet mago-mago for Imo state27th August 2019 FBI L...
Meltdown no dey affect Apple Watch because, di Meltdown bug na Intel wahala and di watch no get any Intel parts.
Another thing we de for inside dis tori Mr Eazi: Nigerian artistes dey steal my sound11th September 2017 Tiwa Savage don top Apple's iTunes World Music Chart25th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey...
China say dem mistake di plane for military aircraft wey dey on a mission to attack.
#RIPTwitter dey trend as firm test vanishing tweets
Gaidam add say: And dem dey tell me say di Defence ministry dey say no, dem no comot anybodi..I say dat talk no true.
Alex Ifeanyichukwu Ekwueme become vice president to Shehu Shagari for 1979 for Nigeria's second republic.
Di double wahala for inside di third season of Big Brother Nigeria don make di special assistant to President Muhammadu Buhari on Social Media-Lauretta Onochie chook her mouth.
Fasting According to di imam, e dey important for muslims to fast di complete first nine days of Dhul Hijjah before enjoying yourself with sallah meat on di tenth day.
"I escape from di house for Scotland, come dey live for streets again, when another man come meet me again to tell me to work for am," na wetin Timi Pepple add put.
Higher King wan make pipo know wetin di NERC Act tok Den dem go give three months disconnection notice before dem go come cut light if pesin no pay.
Abdelaziz Bouteflika: Algerian Presido drop fifth term re-election plan
Some of di protesters manage to break metal barriers around di Cenotaph on Whitehall.
Prime Minister Theresa May give her own accolade to di former secretary general, she call am "great leader."
Di letter wey FIRS bin post for dia Twitter account on Friday reveal say di Nigerian economy don go down and goment no dey see money like di way dem dey see am before di Covid-19 pandemic.
Court give e 10 days for appeal.
Di passport get three part, di one wey all Nigerians dey use, di diplomatic one and di one for government officials Di one for diplomats and goment officals, go dey available from di di 1st of June dis year.
President Buhari also advise im kontri pipo to dey law-abiding as di kontri enta anoda election season.
aija update today: TrikyTee na im Lucy prophesy to win Big Brother Naija Season 5 lockdown 8 September 2020 Wia dis foto come from, BBNaija Wetin we call dis foto, On di blond hair, Lucy tok say na experiment on her way to platinum hair BBNaija evicted housemate, Lucy Essien wey be di newest housemate wey don comot fro...
hristchurch shootings: New Zealand Prime Minister say make di whole world join hand fight racism Dem no support media player for your device Christchurch shootings: New Zealand Prime Minister say make di whole world join hand fight racism 20 March 2019 New Zealand Minister Jacinda Arden say make di whole world come out...
Nigeria bin bounce Mr Tabe and forty-six others go Cameroon, on 26 January.
Wia dis foto come from, @PoliceNG Wetin we call dis foto, Dem neva tok which political party di men dey work for Security pipo full ground, from police to civil defence, immigration and even corpers.
End of Facebook post, 1 Recent checks by Accra-based CitiFm reveal say, di entire country get only 155 ambulances, but 100 spoil wey e lef just 55 which di entire Ghanaian population dey depend on.
Wen dem question her about her commoner status, di New York Times quotes Wijkmark wen e say: "I no know exactly wetin dat one means."
Ebony, wey her real name be Priscilla Opoku-Kwarteng bin dey come back from Sunyani wey she bin go see her Mama who just land from jand (UK).
October 18: One big Madam Commissioner run for her life Out of di seven electoral commissioner wey Kenya get, one of dem, Roselyn Akombe run go New York before she announce say she no do dia work again.
Skip Twitter post, 1 Public Announcement Daily lesson Programme For JSS Students@jidesanwoolu @JokeSanwoolu @drobafemihamzat @lasgeducation @hc_education @osaelagos @TokunboWahab #LASG#ForAGreaterLagos #LagosAgainstCOVID19 pic.twitter.com/rH5uONAiPB— The Lagos State Govt (@followlasg) April 5, 2020 End of Twitter post,...
In fact dem fit do good.
Naira Marley: Executive Jet airline flight mistake Naira Marley real name to be Fashola Babatunde during Abuja concert inside Jabi Lake Mall
Most of di tok wey dey inside di letter dey around di same message wey im don dey tok for some time now about im claim say di organisation dey too depend on China.
Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and mouth ontop.
27 November 2019 Wia dis foto come from, AVN Awards Wetin we call dis foto, Porn stars Ana Fox (Left) and Ariana Marie (Right) Instagram don dey delete hundreds of porn stars accounts dis year, and many wey e affect tok say dem dey hold dem to different standards than oda celebs.
Tori be say dem carri young women from Nigeria go Ghana, and promise dem say dem wan give dem beta job wey moni boku.
Uefa Champions League go start today
For oda words, e fit also get impact.
How to watch Big Brother Naija season 5 show Di Big Brother Naija season 5 go dey live 24/7 for on channel 198 for DSTV and channel 29 on GOtv.
Collins Pobee#FixOurFootBridgesNow pic.twitter.com/oDXellimtx— Israel Laryea (@TheIsraelLaryea) November 8, 2018 End of Twitter post, 1 According to Selorm Brantie, one of di leaders for Concerned Residents of Adenta, dem count up to 192 deaths for di road top so far.
Na four patients collect di injection for di Kaiser Permanente research facility for Seattle, Washington, according to tori pipo, Associated Press.
One of di reason why for 1955 WHO no fit carry dia Global Malaria Eradication Programme come Africa na because money no reach to take arrange transport of materials and pipo come di continent.
Wetin we call dis foto, Writing suppose be about human issues, wetin dey make pipo do wetin dem dey do For young writers, Toni Kan say things don dey change for Nigeria and internet don make am easy to see sometin wey dem write.
Dem go base di decision on simple majority, rather than to get majority of both unionists and nationalists to support di rules so dem fit pass dem.
Nigeria (@AmnestyNigeria) December 12, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Today makes it two years that 347 shites including pregnant women, babies and toddlers, were brutally murdered by the Nigerian army in Zaria.
Why INEC frown for REC wey declare political ambition INEC also draw ear give parties say di dates wey dem don set, extension no go dey.
Women don complain tire about how some night clubs, bars, hotels and oda jolliment spots for Lagos, Nigeria no dey gree dem enta if dem no come wit man.
Di Nigerian National Petroleum Corporation confam di tori for tweet about di appointment on Thursday morning.
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you17 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxi...
Na so Dr Patricia Ngene tok as she dey tok to young pipo for Port Harcourt, southern Nigeria.
How Bleu Ivy Hotel staff beat BBC journalist, seize equipment 25 June 2018 Wetin we call dis foto, BBC News BBC dey worried ontop di many-many attack wey dia journalists dey face for Nigeria.
Lil Kesh and Olamide 'Logo Benz' song dey promote yahoo-yahoo and blood money?
Coronavirus: Wife of SA first patient don catch di Covid-19 disease
E no be di only celebrity wey don suffer from tins wey dem tweet or say before-before.
Saifura Ahmed: President Buhari say goment go free evribodi wey Boko Haram hold afta dem killi killi aid worker 18 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Boko Haram militant been kidnap Saifura Hussaini Ahmed Khorsa for March dis year President Muhammadu Buhari don give assurance sa...
Another thing we de for inside dis tori Salah don do award hat-trick after im win CAF African Footballer of di Year5th January 2018 Video, Mohamed Salah na BBC African Footballer of di year11th December 2017 BBC African Footballer of di Year profile: Mohamed Salah11th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit imme...
APC congress: Tok if you no like wetin happen
It’s time to build a new Zimbabwe, together pic.twitter.com/HkC3G8jgTk— President of Zimbabwe (@edmnangagwa) March 16, 2018 End of Twitter post, 1 One day later, President Mnangagwa reply say di former president "get right to talk wetin dey im mind, like any private citizen".
E add say di office of di President and di Congress for America (US) don signal Nigeria to put dia house in order.
"Dis na operation wey we dey do yearly and we go continue am dis year.
Wetin we call dis foto, Di case don enta Kano Hisbah Board hand Hisbah officer, Sani Yusuf wey dey handle di case, say dem go investigate finish before dem take di next line of action on di two friends.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Those wey shine eyes well well go see say no be Kolinda dey inside di photo but na American model Coco Austin, wey popular sake of her full bodi and marriage to actor and rapper Ice-T. Dem snap di photo of Coco wen she bin dey holiday wit her husband for Miami for 2009.
Because of how my job (nurse) be, I bin go do testing so as not to transfer di virus to oda patients wey no get am.
Authorities of some federal and private institutions say dem no get any plans at all to reopen dia school until di federal goment give dem di order to do so.
hiladelphia ban R Kelly say e no dey welcome for dia city again 2 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, R Kelly don deny all di sexual abuse accuse City of Philadelphia for America don pass bill wey go show say singer R Kelly no dey welcome for di city again.
Dagdu Gavani tell Mumbai Mirror: "All my life savings dey insider di bank locker.
Wia dis foto come from, Remo Stars/Police Wetin we call dis foto, Inspector General of Police Mohammed Adamu (left), late Remo Stars footballer Tiyamiyu Kazeem (right) IGP close down SARS satellite offices For February 2020, afta di death of one Remo stars player, Tiamiyu Kazeem, di IGP Mohammed Adamu order say make de...
THIS LAND Gary Clark Jr. VENOM & FAITH Larkin Poe BRIGHTER DAYS Robert Randolph & The Family Band SOMEBODY SAVE ME Sugaray Rayford KEEP ON Southern Avenue 51.
Skip Twitter post, 1 2018 - Man City 5-0 Burnley 2019 - Man City 5-0 Burnley 2020 - Man City 5-0 Burnley The Clarets definitely don't like their trips to the Etihad Stadium.
They ask suspects to lie down and they will be hitting them with rods all over their bodies telling them to admit that were armed robbers.
Im start im career for PFK for 1993 and e rise to di position of senior consultant wey dey in charge to manage tax and advisory services.
51-year-old Adeosun don already say she be UK citizen, say na even afta she reach 34 years, she begin live for her Nigeria - di kontri of her parents, so nothing go dey wrong if to say, she return go back 'home'.
One group for northern Nigeria wey dem dey call Northern Foresight Group na dem arrange go meet Rev King for prison, ginger am make im come contest for 2019 Presidential elections.
Government put Nyanzi for jail for one month.
Another thing we de for inside dis tori Odinga: 'President of di Republic of Kenya'30th January 2018 Raila Odinga: Kenya authorities don arrest lawyer wey swear am in31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators ...
Money get hand for di mata.
Xenophobia: Ramaphosa special messengers go visit Buhari, odas 15 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images South Africa President Cyril Ramaphosa don send special messengers go some African kontries to reduce di tension wey dey ground sake of di recent xenophobic attacks on foreigners.
Dickson - Bayelsa election: APC, Lyon use Jonathan to cover dia rigging - Dickson 19 November 2019 Wia dis foto come from, BAYELSA STATE GOVERNMENT Bayelsa State Govnor Seriake Dickson don lament say wetin happun on 16 November no be election, but say di Nigerian goment, security agency and INEC join hand to do magomag...
E get goment policy wey bin comot am before, but e no dey for law say make we no toll for Nigeria.
Haruna say e dey beg goment and oda big pipo for Kano to helep im and im colleagues with beta jobs since na to dey find work be dia next step now.
BBC tori person Wanyama wa Chebusiri say local media report say di matter start when di car owner bin go report to police say im vehicle dey miss, but police no fit find di car.
Always says don’t be with trashy men.
For 2016, Wizkid become baba for di international music scene after di song wey im do with Drake - One Dance, reach number one for 15 countries including United States, United Kingdom, Canada and Australia.
One of di parent die on di spot while dem rush 17 odas go hospital wit injuries.
"I don di pack ma thing dem for leave dis town for Saturday, but you know say yi depend how I go see de situation, maybe I go leave before for seka say things fit bad any time, Mamfe villager tell BBC Pidgin News.