text
stringlengths
21
14k
Watch they gonna try to move them all to a commune in Wyoming in the middle of nowhere, away from civilization!— (@GetOffMyZickk) September 7, 2020 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Why is Kanye West on his Instagram story making a mockery of the lord right now Him and Joel Osteen are portraying themselves ...
But one tweeter tok say im no dey happy as di directive mean say e go miss key Premier League football match between Arsenal and Liverpool on Saturday: Skip Twitter post, 1 24/08/2019 @19.30...we strongly oppose that directive pic.twitter.com/G6Sh2X157A— Eric Mokamba (@eric_mokamba) August 19, 2019 End of Twitter post,...
ameroon say 34 fields dem go bi ready for December before CAF visit 9 November 2018 Before number four Confederation of African Football, CAF, inspection mission start for 10 November, Cameroon sports minister Pierre Ismael Bidoung kpwatt say 34 Afcon stadiums dem go bi ready for December.
Dis na wetin we know12th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal41 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls sc...
Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 20 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Eighty-six new cases of coronavirus na im Nigeria Centre for Disease Control (NCDC), confam on Sunday night to take di total number for di kontri to 627.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, No be today pipo don dey tok say all di wahala wey Saraki don dey get wit Buhari na because e dey eye di president seat in future.
Another thing we de for inside dis tori Balogun market fire: Policeman die for Lagos Island market fire6th November 2019 Balogun market fire: Seven buildings burn for di outbreak29th January 2020 Video, Balogun market fire: Wetin you suppose sabi about Lagos Island market fire5th November 2019 Top Tori Wetin you suppos...
To get bamboo, weh e di komot from raffia palm bush all de taim, Mua and odas for e village di make sure say deh replant bamboo afta de cut'am.
It's plain simple, we are 2 separate countries #BringBackOurInternet #KeepItOn https://t.co/islpEoH24z— 1000 Forms Of Fear (@randzejude) January 6, 2018 End of Twitter post, 5 All dis one start for Cameroon from discrimination mata wey concern lawyers and teachers and also people wey come from Southern Cameroon wey ma...
Im believe say di students demself get hand plenti for wia di school dey today.
One service bin dey take place di time wen di shooting happun, according to di synagogue official website.
Dis one work like charm because na so so play I wan go play outside wit my padi dem and my siblings."
Wia dis foto come from, Matthew Lewis Wetin we call dis foto, Tyronne Ebuehi na right side backman wey dey play for Benfica for Portugalna right side backman wey dey play for Benfica for Portugal.
Cut those who, just 3 wks ago, voted for the NDAA.
Wia dis foto come from, Mr Woodberry Woodberry nko?
Zamfara killings: Anoda 34 pipo don die 16 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Police for Zamfara state, north west Nigeria, say like 34 pipo don die for Shinkafi local goment area afta armed robbers attack one village wey dem dey call Tungar Kahau on Friday.
Since dat time, dem don postpone di Brexit mata several times.
Another thing we de for inside dis tori Saudi Arabia don nab dozens of prince for corruption5th November 2017 Rihanna na illuminati - Senegal religious groups1st February 2018 Video, Senegal: Meet the Man Wey Dey Live Inside Big Gun16th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hour...
As di virus don waka across di world touch pass 0ne million pipo, scientists dey work at breakneck speed to identify ways to slow or stop di disease.
Another thing we de for inside dis tori Wetin history fit teach Africa on how to end malaria pata-pata?25th April 2018 Fumigant tablet kill three children for Ghana - FDA24th April 2018 Nigeria: Three diseases wey dey kill pickin under five years and how to prevent am5th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know ...
Musicians wey fight, settle and collabo like Wizkid and Davido 25 December 2017 Wia dis foto come from, Blackprintgram/Instagram Wetin we call dis foto, Davido and Wizkid dey perform for Lagos Nigerian musician Ayodeji 'Wizkid' Balogun surprise many people for im WizkidTheConcert show for Lagos wey happen for Christmas...
Na only last week federal government of Nigeria through di Attorney General of di Federation and Minister of Justice, Abubakar Malami, talk say make Diezani stay for UK dey continue to face another corruption case wey she get there.
Another thing we de for inside dis tori BBNaija: Khafi go comment on UK Police mata wen she comot14th August 2019 BBNaija: Why Khafi head of house win dey cause serious tok-tok online26th August 2019 BBNaija 2019: Stripper, Awolowo grand pikin, 'Port Harcourt first daughter' storm Big Brother house1st July 2019 Chimama...
Di water from di tsunami waves come for night and nobody know.
Firdausi remember how di whole congregation jump comot from dia chairs and begin dey shout praise and give thanksgiving.
Wake up India, she's dead" one newspaper scream as dem announce say she die.
Dem born am for 1960 for di village of Gandatu, north of di capital, Khartoum Im study for Sudanese military academy and later for Egypt and Jordan Former president Bashir appoint am Inspector General of di army for February Dem name am head of TMC afta dem remove oga Bashir Another thing we de for inside dis tori Suda...
Some sabi pipo say e go take months afta di virus palava end for anybody to fit gauge how bad e shake di world.
Imo debate: Uzodimma, Araraume and Ihedioha no show for BBC Governorship Debate
Tyrese Devon Haspil: Wetin dem find out about di Personal Assistant to Fahim Saleh Oga Tyrese Devon Haspil bin do work for Mr. Saleh since im be 16, pipo wey sabi di investigation tok.
E say na becos of Nigeria "resources wey dey reduce and di rise in cost of governance" na im make am order fpr di review of one "White Paper on di Rationalisation of Goment Parastatals and Agencies."
All three cases wey don test positive dey Lagos, wey be Nigeria commercial capital.
Dem rate Chelsea Luiz for £34.8m but Unai Emery team bring am in for £7.8m - no be bad deal for pesin wey don win Premier League and Champions League with plenty years of experience for England.
France - We no dey sponsor Biafra separatists - France 22 September 2017 Wetin we call dis foto, Military say IPOB don form secret service France say dem no get hand for wetin Indigenous People of Biafra (IPOB) dey do.
Tori be say di actress born for America.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Saudi Arabia crown prince Mohammed bin Salman, Elon Musk of Tesla, Jeff Bezos; CEO of Amazon, Paul Gaudio; Global Creative Director of Adidas, Alessandro Michele; creative director of Gucci and CEO of General Motors; Mary Barra dey among some of di people for di list.
Fingesi also like Polo so im release im horses dem to take teach small-small pikin how dem sef fit ride horse and play Polo.
We do something wey I feel make sense; wey I fit stand by today," na wetin im add.
Another thing we de for inside dis tori Beauty queen comot after dem say she fat31st August 2017 Audrey Aboula: 2016 Miss Cameroon pageant contestant tok e suffer for new book5th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young inn...
I BOUGHT MY BABY A PORSCHE!!
More informate about dis plan, including which kontri dey qualify to get di visa, go come out later on Friday.
Fasting period na di best for our side and we wan make pipo focus on worship, so reducing dis bad bad pipo from street go help many pipo dey focus and not get distracted," oga Yahaya tok.
Wia dis foto come from, Twitter Houston, wey dey Texas, na one of the cities wey big pass for US and na country wey get plenty people from West or Central African countries like Nigeria.
Di report say 20.8 million pickin still dey miss dia first measles vaccine dose and more than half of dem dey live for six countries.
Until dat one happen, di do-me-i-do-you visa fee for Nigerians wey wan come America go still remain as e be.
Another thing we de for inside dis tori Shiites Muslims say Nigeria goment order to ban dem be like comedy show29th July 2019 Shiite protest: Pipo die, others wunjure for Abuja22nd July 2019 Human Rights Watch ask Nigeria goment to reverse Shiites ban30th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as U...
My whole energy is just at a low right now hearing this.
Select one statement make you see result Vaccines dey safe Vaccines dey work wella E dey important for pikin dem to take vaccine Vaccines dey safe Vaccines dey work wella E dey important for pikin dem to take vaccine Total fit no reach 100% Di research also ask pipo wetin dem think about tins wey concern science.
Kofi Annan funeral: See foto of how Ghana bury di former UN oga 13 September 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Burial ceremony for Ghana na big event World leaders and royalty Thursday pay dia last respect for di burial of one of Africa ogbonge diplomats, Kofi Annan, for im home kontri Ghana.
Fela Durotoye dey right to tok say majority of Nigeians dey work for agriculture, but di percentage dey lower than wetin im tok.
Dia first match na against Norway for June 8th.
Jurgen Klopp show say e sabi where Guardiola mumu button dey Wia dis foto come from, Rex Features Wetin we call dis foto, Klopp join Anfield for October 2015 Liverpool manager Jurgen Klopp show say na im be baba as per im tactics work well-well for Etihad stadium.
Since correct informate from goment scarce like sugar wia ant dey, fake news don take over and e dey spread wella.
De book di answer three tins: sensitise pipo for de crisis, create solidarity chain and start reflection for real change.
Di oga of Silverbird Entertainment also ask kontri pipo to put dem for prayer and say of im wife: "Like di sun, my wife bin dey like blessing and she affect everybody wey she meet".
We missed you at Made in America too — Anieks (@aniekeme) April 14, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Someone said it's God's plan that wizkid missed Coachella, cos Beyonce is making the other singers there look like upcoming.
pic.twitter.com/lCLt2lKU3b— Hadi Sirika (@hadisirika) June 23, 2020 End of Twitter post, 1 Chairman of Air Transport Service Senior Staff Association of Nigeria (ATSSSAN), Hassan Aliyu insist say di concession plan go force many staff on retrenchment while di future of those retired may not be assured.
This is America: Di video of rapper Childish Gambino wey dey make pipo talk 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala Why Paris museum allow plenty naked visitors at once Tok-tok pesin for di Los Angeles Police department, Christopher No, say di popular red and gold suit loss on Tuesday.
Another thing we de for inside dis tori Fulfulde language go enta Zamfara state curriculum for schools1st September 2019 Video, Why Pidgin language dey grow fast-fast9th July 2019 Video, Akiddie: Meet 22-year-old Dominic wey make app to allow children read storybook for Igbo, Yoruba and Hausa.25th October 2019 Top Tori...
Di swearing in ceremony happen inside Goment House Yenagoa sake of di tension wey bin dey town unto di sudden change of who be Governor elect afta supreme Court sack David Lyonand im deputy of di All Progressive Congress.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Dis pesin dey complain about how much e pay for transport for traffic if you compare am with oda places for Naija.
I owe you for di thing wey I become today.
Oga Buhari tok yesterday say "na di real me… I go soon celebrate my 76th birthday and I still dey strong".
Posted at 17:43 9 February 202017:43 9 February 2020 'No serious case of violence' Women League for Peace and FreedomCopyright: Women League for Peace and Freedom Pipo dey work for di situation room on election dayImage caption: Pipo dey work for di situation room on election day One women group wey dey monitor and rec...
Sagamu Protest: Calm don return as Police arrest one suspected officer
2019 UTME : Important tins you nid to sabi before you comot money go buy your JAMB form
Wia dis foto come from, Marvel Studios Wetin we call dis foto, Di film dey follow di events wey happen for Captain America: Civil War, wey T'Challa papa die Di 2017 feem wey dem do of Black Panther blow so tey di kain money wey e make no be here - for feem wey black pipo full inside.
Prayers on Arafat day for pipo wey go Hajj na di most special of prayers and di one wey God value di most.
Di hardliners, particularly di Rapid Support Forces - wey di deputy head of di regime, Mohamed "Hemeti" Hamdan Dagalo be oga - be like say dem dey lead di way and fit show more strong hand than wetin dem don do so far.
Election Petition: Court give Atiku, PDP permission to petition Buhari, APC
No way to meet each other and to complicate di mata I dey my university dorm and I dey very horny.
Di couple say dem no get any plan to go near travel matter for oversea for now; Mabel say "even if I wan travel, e no go be with land at all.
Skip Twitter post, 4 I think it’s the experience of what a beautiful black female human being, could have or seen in there life time.
Nigeria: Herdsmen don attack Taraba State Herdsmen attack: "Dem carry AK47 come" - Plateau survivor We no like wetin dey happen – Herdsmen According to BBC tori person, Chris Ewokor, Zamfara state police bin no fit talk how many people wey die for di attack.
#MuteRKelly #TIMESUP #WOC pic.twitter.com/TYmDRVIH00— Ava DuVernay (@ava) April 30, 2018 End of Twitter post, 1 Dem go fit ban R Kelly songs?
Burundi President Pierre Nkurunziza don die at di age of 55 afta im suffer cardiac arrest according to goment sources.
Another thing we de for inside dis tori 2:41 Video, How my step-father rape me for seven years’, Duration 2,413rd December 2019 1:29 Video, Dem rape my 16-month-old pickin, Duration 1,291st March 2018 Justice for Uwa: Rape tori dem wey shock Nigeria1st June 2020 'Men, women, everybody suppose join di fight against rape...
People say dia life no safe Protests dey happen everyday for different parts of di country, especially for di areas wey opposition leader Raila Odinga dey popular.
Di recall process of Senator Dino Melaye end for di verification stage because pipo wey INEC verify say sign di petition na only 5.34% instead of di 50.1% wey di law need to enta di final stage.
Man United vs Chelsea: Red Devils hammer Blues 4-0 for Lampard first Premier League match 11 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Manchester United thrash Chelsea 4-0 for Old Trafford for dia opening match of di new Premier League season.
Chris bin love music wen e dey alive - im play di drum kit for di Salvation Army church band.
E get staff deployment across di 36 states of di kontri and di Federal Capital Territory (FCT).
Di result mean say di Baggies dey carry last position with eight games to go.
Another thing we de for inside dis tori Kenya Homa bay: Mess wey smell bad-bad make lawmakers begin accuse each oda9th August 2019 Kenyan lawmaker wey carry pikin enta parliament cause commotion afta dem kick her out7th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass In...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E don tey wen Trump dey kwanta wit social media companies because of di kain tins wey im dey always share online.
Army - Soldiers wey kill policemen and civilian for Taraba mistake dem for kidnappers - Army 8 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria Police dey chook eye into di death of three police officers, one civilian and di injury of oda officers wey bin dey investigate for Ibi, Taraba state, north east Nigeri...
Another thing we de for inside dis tori 1:04 Video, 'Na me you want as BBC African Footballer of di Year' - Naby Keita, Duration 1,0414th November 2017 1:01 Video, Pierre-Emerick Aubameyang dey say: 'abeg vote for me', Duration 1,0113th November 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey...
Winner: Burundi South Africa vs Senegal.
Mr Mnangagwe bin sick for August when im dey for political rally with President Mugabe and di thing serious sotay dem need use plane move am enter South Africa.
Dis na wetin we know11th June 2020 Ughelli town don make am taboo to sell or chop cow meat, see wetin cause am24th February 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100...
We arrest dem and we put dem for custody."
ameroon elections: Crisis Group say make AU do prevention 18 January 2018 Wia dis foto come from, SEYLLOU/AFP/Getty Images) Wetin we call dis foto, Plenty people come out to vote for de 2011 elections De katakata for Cameroon English-speaking region dem fit join for stop election; dis na according to di International C...
Congratulations to the Team and Coaching Crew.
Dem also ban her husband from public office for 10 years.
Another thing we de for inside dis tori MOBO Awards 2017: Wizkid and Davido win big30th November 2017 Wizkid sellout im show for O2 Arena28th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause ...
Sometimes na im go buy di ticket and sometimes na me go buy am.
I wish the police will use this same vigor to inquire about police brutality and reforms.
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, China military display new intercontinental ballistic missiles for public for di first time China know say US dey look wetin dem get to re-build dia capabilities, na so our tori pesin tok, afta plenti years of dia focus on counter-insurgency operations for places like...
Another thing we de for inside dis tori Di blind man wey dey helep oda blind people for Cameroon9th February 2018 Ghana: See as dis girls conquer autism24th January 2018 'Men na scum' and other things wey Facebook no wan see for dia side6th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil...
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Queen Elizabeth ll meet some Nigeria kings for Abuja in 2013 No chief don ever remove Olubadan before Na for March 2016, na im Oba Saliu Akanmu Adetunji, Aje Ogungunniso I, become di Olubadan of Ibadan.