text stringlengths 21 14k |
|---|
For 17 July 2014, officers arrest Garner onto say dem suspect say im dey sell loose cigarette. |
Tok tok pesin for di police for Taraba state, David Misal tell BBC say, dem arrest am becos "she no be NGO, she no be orphanage, infact she no get any licence wey give her permission to cari small pikin dem waka for any purpose" and as long as she no get legal backing she commit offence." |
According to Dan Agundi, di plan na to make places like Gaya, Rano, Bichi and Karaye LGAs full emirate councils wey fit stand on dia own to enhance security and culture for those areas. |
Another thing we de for inside dis tori Wetin make Nigeria wan ban government doctors from private work?12th October 2017 Health workers union for Nigeria don begin strike18th April 2018 1:37 Video, 'We dey borrow gloves from patients to treat patients', Duration 1,374th April 2018 'I no want anybodi to go through di k... |
oronavirus: Cow piss fit cure Covid-19? |
Di Pakistan Electronic Media Regulatory Authority (Pemra) bring out warning to television and radio stations make dem no carry or cover tori about event wey get to do with Valentine Day tradition. |
Another thing we de for inside dis tori 'We no get place for relocate Cameroon refugees dem just now'- UNHCR Representative12th January 2018 Na grass we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR28th March 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours ... |
Atiku call on di Senator to do public apology, carry imsef go Police, show good example. |
According to Daily Trust, Security agents wey include DSS, Police and military men bin by force demsef enta dia building for Maiduguri, Borno state come arrest di regional Editor, Uthman Abubakar plus one of di reporter, Ibrahim Sawab. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Felabration: See as people enjoy demself16th October 2017 Image gallery, Nigeria: Plenty fun, flogging for Egungun festival25th December 2017 Halloween or New Yam Festival?1st November 2018 Video, Beer Festival don land for Nigeria26th September 2017 Top Tori SARS, STS, IR... |
• Get zero tolerance for sexual violence for places where you live, work, school, worship and play. |
Colby Covington Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Covington recently suggest say im comments wey dey cause argument na part of character wey im dey play Colby Covington na former interim champion. |
See wetin really happun Di 1:18 secs video ontop Twitter don already get 1.7 million views and ova eighty thousands likes. |
Algeria ruling party join mouth wit army say president Abdelaziz Bouteflika must go Algerian Presido drop fifth term re-election plan Di presido wey im bodi no too strong, suffer stroke six years ago and neva too show face for public since. |
Bad Commando: Dis "bad guy" gbedu paint picture of guy wey don hustle and succeed sotay e come dey lead for streets, but di lines, "many years ago, I don dey hustle on di low" and "she want buy me Bentley" don dey make pipo hala for social media. |
Tori be say, di suspect carry force enter di school when pikins dem dey chop, come begin dey attack two of dem before im run comot. |
UK Prime Minister, Theresa May, don tell di people wey di explosion affect, sorry. |
According to medical expert, although sugar dey important but too much of am inside di body fit cause obesity, diabetes, heart disease plus other problems dem. |
For 2016, tori be say Boko Haram break into two factions. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Shine your eye for fake anti-malaria drugs - NAFDAC28th December 2017 Na fake tori you dey read?22nd September 2017 Who Lie: Military or Fake Twitter?28th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you33 minutes we... |
Another thing we de for inside dis tori Chadwick Aaron Boseman death: Colon cancer causes cut Black Panther actor and Taylor Simone husband life - Symptoms wey dey cause colon cancer wey end King T'Challa #WakandaForever journey dey here30th August 2020 Chadwick Boseman: Black Panther star wey act King T'Challa die of ... |
Anoda Cameroon army killing video dey boil social media |
"We miss Ahmed… But we no dey fear death, we no dey fear nothing" he reveal. |
UK fit still dey contribute 0.7% of im kontri income for foreign help and development. |
"Pikin suppose feel free and dem suppose trust say society go take care of the. |
Police don arrest plenty protesters and tori be say some, including pickin dem don die sef inside di protest. |
Test, test and then test again Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Testing na di first step to contain di pandemic Di World Health Organization (WHO) and sabi pipo wey follow di BBC tok gree say early detection na important tin in order to reduce di spread of di pandemic. |
Nigeria dey Group D wey also get Iceland wey dey go World Cup for di first time. |
France wound Nigeria 8-0 for friendly match Nigeria Super Falcons don get new coach Nigeria dey Group D wit Germany, Haiti and China wey go play each oda later on Monday. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram @shattawalenima proposes to @michygh and share loooooong passionate kiss on stage #TheReignAlbum #TheReignConcert #TheReign A post shared by Ghkwaku (@ghkwaku) on Oct 13, 2018 at 6:29pm PDT End of Instagram post, 1 Crowd wey full ground for di concert and album launch ... |
American Embassy don reopen Abuja visa service 24 August 2018 Di United States Embassy for Abuja on Friday reopen dia full services for both visas and American Citizen Services wey dem bin suspend since Tuesday August 14. |
Di chief say na di following day on Tuesday some pipo for di town contribute N50,000 wey dem use buy sand to fill some places wey water still dey but e add say water wey fall later dat day mean say dem just waste money, so e dey beg state goment to enta di mata. |
Another thing we de for inside dis tori 2020 Public Holidays: National public holiday wey go happun for Nigeria, Ghana, Cameroon Dis na some of di ogbonge public holidays wey go totori you as you dey go through 2020.13th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass ... |
Another thing we de for inside dis tori 'Buhari wedding tori no be true'11th October 2019 Coronavirus update: Who be Abba Kyari, Nigeria President Muhammadu Buhari Chief of staff wey die?18th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass ... |
Kano Police parade suspected gay man, receive 32 oda cases of sexual offences in 3 weeks 17 May 2019 New Informate 18 May 2019 Wetin we call dis foto, For state like Kano, di law wey dem dey follow dia be two - civil and sharia law Kano Police Command for press conference on Thursday parade suspected gay man and oda pi... |
Right now, Benita don born her first pickin for October 2017 with her husband wey she marry on 16 November, 2016. |
View more on twitterView more on twitter View more on twitterView more on twitter View more on twitterView more on twitter View more on twitterView more on twitter Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
One time Presidential Aspirant As a politician, im bin contest for presidential election wia im lose for primaries to Shehu Shagari and Maitama Sule. |
Meet di lady wey go be di youngest Prime Minister for di whole world UK don get dia first black woman ambassador This she dey do in honour of her mother wey for 1986 use her position as di wife of head of state, General Ibrahim Badamasi Babangida to fight for di economic empowerment of Nigerian women. |
"We go see if other ways dey for us, and how we go fit use dem. |
Airport officials tell BBC Pidgin say Zakzaky land di kontri by 11:41 AM Friday afternoon through Ethiopian airline flight E 9-11. |
Sani Abacha: As di late Nigerian dictator life take waka But afta all dis years some pipo for Nigeria still no agree wit wetin di goment doctor tok. |
According to tori, Laycon tell di oda housemates wen dem dey chat on Monday night. |
Some people dey doubt if dis be proof say dem make ready to pay customers. |
Sex fit cause heart attacks but dem been no know say e get link with cardiac arrest. |
Buhari say: "Our mind strong to overcome all di challenges wey dey block road to our security and development as a nation. |
Wia dis foto come from, Haye Okoh Wetin we call dis foto, “I no dey get time to chop plenty food” - Haye Okoh Since she start di work, e don help her to dey decide sharp sharp with sense. |
iPhone 7 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, iPhone 7 Di iPhone 7 bin dey released in September 2016 - di handset starting price in di UK na£549. |
Na on di 30th of March, 2020 ASUU begin nationwide strike say goment hold salary of lecturers aside some oda welfare issues. |
She say na because nobodi dey comot to report say dem do circumcision for am because di culture wey dem dey still dey hold dem well-well. |
Uefa Nations League: Wetin you suppose know about di new football competition |
Congratulations to the Super Falcons for first African victory in this World Cup. |
"Di biggest regret na say my parents no put me for school because of dis my problem, I no know weda na because dem no wan make oda children laff me?" |
Kwalla wahala start for January 24, 2016, when army man chuck e sister-in-law e pikin, weh e be bi na bensikin boy with knife e die. |
Gudumbali: Nigerian army say na dem dey in charge afta militants attack Borno State town |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na some months ago, Govnor Matawalle meet Presido Buhari on top di mata and e direct minister of Justice Abubakar Malami to intervene. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ederson wear special helmet for head Group F: Manchester City Vs. Feyenoord Feyenoord don win their opening four Dutch Eredivisie fixtures this season, wey dey score 12 goals. |
"Di problem be say if you no sabi wetin be di purpose of sometin, you go abuse am." |
Dr. Ngwana and oda gynaecologists dem join meeting with international and African society for Gynaecologists weh deh di practice 'endoscopy'-(procedure wey doctors di put instruments inside de body for see internal parts) for find solution for woman dia problem dem and deh share weti deh sabi for de mata. |
Im opponents dem claim say dem go arrest am if im travel go America but im team say e no get case to ansa. |
Another thing we de for inside dis tori 3:11 Video, Ghana girls dey use karate fight child marriage, Duration 3,1125th September 2018 10:53 Video, Cameroon crisis: Di soldiers wey kill dis woman, Duration 10,5324th September 2018 4:31 Video, Money woman: Di children wey dem dey sell to pay igbese, Duration 4,3117th Sep... |
For me, I am a reporter before anything else, many officials consider me as somebody who was too independent minded for a process that needs to be shrouded in secrecy.— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 11 Skip Twitter post, 12 12/ Govt began to look for alternatives to conclude what I... |
Wia dis foto come from, NBS Wetin we call dis foto, Unemployment and underemployment figure Inflation rate Also, di price of goods and service too don go up as di Consumer Price Index wey NBS release for July show. |
Prince Charles visits Africa: Di Prince of Wales and im wife Camilla don land Nigeria |
In its ordinary meaning, a suspension is a TEMPORARY separation from duties. |
City finish top of di table as dem use just one point pass Liverpool wey finish second. |
Host Africa Cup of Nations Biya say focus go also be for support sports sector for host de 2019 Africa Cup of Nations. |
Skip Twitter post, 7 Those of you sharing the COMPLETELY FALSE accusations about my involvement with #67MillionYouth, should please also share my response. |
Alix Fox na sex tori pesin, former presenter for BBC Radio 1 show Unexpected Fluids. |
Dis na after President Buhari bin promise to support di fight against corruption for neighbouring Ghana. |
Kogi state don gbab 3 of di 6 suspects wey escape police net |
#AskThePolice #ReformSARS— Nigeria Police Force (@PoliceNG) December 22, 2017 End of Twitter post, 3 Then e warn SARS officials make dem nor dey chook mouth for civil matters like land argument, personal disputes, debt collection and others. |
''Wen we ask di policemen say why una dey keep us for here, dem say na orders from di top. |
1/1— JuventusFC (@juventusfcen) October 4, 2018 End of Twitter post, 3 Las Vegas police sef don tok say true-true dem investigate di rape mata dat time but dem no see any suspect. |
But then, when Nnamdi Kanu start Radio Biafra for 2009, e increase di call for Biafra wey lead to di formation of di Independent People of Biafra (Ipob) but dem no be di only pro-Biafra group wey dey as Massob also dey ground. |
Video content Video caption: Sowore: Pipo travel from all over di world come vote for meSowore: Pipo travel from all over di world come vote for me Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Carlene van der Westhuizen, wey be a South African economist tok say, "Di poor no really benefit like dat from di economic growth." |
Di kasala don dey base for di north-western Cameroon wia most of dem dey speak English on top Britain colonialism. |
Di fresh pineapples with cocaine inside am, bin dey inside shipping containers when dem seize am. |
Mr Soyinka bin dey speak to tori people for Freedom Park, Lagos, and im talk-talk put mouth inside di palava wey fight-fight between herdsmen and farmers don cause. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Third Mainland Bridge: "We dey check weda di joints don expire" Another thing we de for inside dis tori Third Mainland Bridge: Goment don open am again26th August 2018 Third Mainland Bridge closure: Alternative roads to divert traffic on Africa second... |
Pictures land ontop social media wey show as officials dem collect thousands of coffin destroy dem wit bulldozer. |
President Trump travel bans dem don cause plenty-plenty palava, and many people dey call am "Muslim ban" - something wey don bring many court case and protests for streets join. |
Ghana Police arrest bus conductor wey stab Nigerian to death |
Oga Lakis bin wan board Egypt Airline from Kano airport to end im journey for im kontri Lebanon. |
FAAN say dem wan improve security for Murtala Mohammed Airport 15 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di Federal Airports Authority of Nigerian FAAN don release ten moto for patrol, to improve security for di Murtala Mohammed International Airport. |
Eloho get degree from London Business School. |
Another thing we de for inside dis tori Burundi beer, minerals drinkers complain of scarcity2nd August 2019 White farmers: Trump don order investigate into ''South Africa by-force land gbab''23rd August 2018 Why local rice cost pass foreign rice for Nigeria21st June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effec... |
Im say di United Nations Environment Programme (UNEP) report say make pipo no fish for di river or swim dia, but say dem no get option as na dia dem dey find dia belle. |
Clodtilda Andiensa, Northwest regional coordinator for Southwest/Northwest Women's Task Force, SWNOT for Bamenda don condemn dis killing. |
Venezuela President say na Africa win di world cup |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Morocco: Super Eagles chop 4-0 nacking for CHAN 2018 final5th February 2018 CHAN 2018: Nigeria beat Sudan 1-0 for semi-final1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young in... |
Wetin we call dis foto, Maurice Kamto di vote For Centre regions de stop CRM e representative for enta polling unit, for Maroua Salak tori na say some elements for Rapid Intervention Battalion, BIR di impose paper already for envelop for voters. |
Ese Oruru kidnap: Yunusa Dahiru wey suppose dey serve 26 years for prison don dey released? |
How Tony Elumelu wan 'change' Africa Switzerland dey flush gold every year Tori be say one thing wey fit don help di currency na di way one US derivatives company CME Group announce say dem get plan to launch Bitcoin product before 2017 go end - something wey come make people get confidence for di currency. |
British-Nigerian Cynthia Erivo get Oscar nomination for Best Actress Why Oscars disqualify Genevieve Nnaji 'Lionheart' film Best picture Winner: Parasite Ford v Ferrari The Irishman Jojo Rabbit Joker Little Women Marriage Story 1917 Once Upon a Time... in Hollywood Best actress Winner: Renee Zellweger - Judy Cynthia Er... |
Tori be say Okoro from Ogbaku for Awgu local government area of Enugu state south-east Nigeria President Biya recall his party members for complete senate Wia dis foto come from, BERTRAND GUAY President Biya yesterday appoint 30 senators as de constitution want'am for complete de number for senators for upper house to ... |
Another thing we de for inside dis tori Aisha Buhari don enta back Nigeria afta long holiday13th October 2019 Sadiya Umar Farouq: Wetin you suppose sabi about di youngest minister inside Buhari cabinet10th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal32 minut... |
IMF don warn Nigeria against four different exchange rate for Dollar Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 24 April 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY International Monetary Fund (IMF) don advise Nigeria to get one exchange rate, instead of di four different one di kontri get. |
Federal University, Kashere, Gombe: Post UTME and Direct Entry screening exercise for di 2020/2021 admission exercise go start from Monday 7 September to 30 September 2020 and na online e go be. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.