text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, Getty Images "Dem dey for house and dem still gather for wia plenti pipo dey .
But... di way still far 7 September 2017 Wia dis foto come from, Matthieu Aubry Wetin we call dis foto, Rats wey dey cause Lassa fever plenty for West Africa People wey sabi say, dem don find new drug wey fit protect people wey get Lassa fever for West Africa.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Animal rights pipo dey worry say di way pipo dey treat animals no good Hajj To go Hajj na di fifth Pillar of Islam so e dey important to Muslims.
E be like say na joke di president bin dey joke.
frequent hand-washing and social distancing dey work wella.
Pesin fit get sickle cell if im parents get some kain genotype.
En el entretiempo del partido con Nigeria me dolía mucho la nuca y sufrí una descompensación.
E believe say agriculture na one of di ways to tackle food insecurity and unemployment inside Nigeria.
Skip Twitter post, 1 Paris Saint-Germain are very happy to announce the arrival of @gianluigibuffon #OneOfUs pic.twitter.com/8Ieq9eTPv1— Paris Saint-Germain (@PSG_English) July 6, 2018 End of Twitter post, 1 "I go bring all my energy, all my experience and all my thirst to win, to help my new club achieve all di gr...
ADP also lose for Tribunal Di tribunal wey sidon for Port Harcourt on Saturday also strike out di petition wey di govnorship candidate of Action Democratic Party Victor Fingesi bring against di election of Govnor Nyesom Wike.
Another thing we de for inside dis tori JAY-Z: Things 'dey cool' with Solange21st August 2017 Beyonce papa Mathew Knowles say im get breast cancer2nd October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast:...
Oda members of di Ogoni Nine include Saturday Dobee, Nordu Eawo, Daniel Gbooko, Paul Levera, Felix Nuate, Baribor Bera, Barinem Kiobel, and John Kpuine.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, INEC announce say 76 pipo go contest to be president for Nigeria Nigeria 2019 election: 76 different pipo wan be president of Africa biggest kontri On October 25 INEC announce say 76 pipo wan contest to be president of di kontri.
Nigeria im North-West geopolitical zone na im get di highest number people wey don register to vote for di 2019 elections, with about 18,505,984.
Eye witness say e bin di park e moto wen ambazonia forces just kam start shoot gendarmes weh deh di guard wan bank for around Mile 2.
APC United Kingdom do anoda tweet concerning di porting.
Abuja traders - 'Nigeria goment dey treat us like animal' - Abuja traders Dem no support media player for your device 'Nigeria goment dey treat us like animal' - Abuja traders 29 March 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th Septe...
Another thing we de for inside dis tori 2019 budget: National Assembly, Sai Baba, Dogara, Saraki di oda serere wey make Buhari N8.83trn #NextLevelBudget different19th December 2018 2019 Election: Nigeria Security Council don roll out plan for politicians, trouble makers18th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit...
Another thing we de for inside dis tori Tiwa Savage don top Apple's iTunes World Music Chart25th September 2017 Sierra Leone Election: Di group wey dey use music tell opposite of politicians talk28th February 2018 Video, 18 years old singer wey believe say university education no be di ultimate.6th December 2017 Video,...
But Africa still shine for di women 100 metres final as Ivory Coast Murielle Ahoure, wey no fit show for Asaba 2018 unto injury, win di race.
US go open dia new Jerusalem embassy Dem go still build big building later wen di rest of di embassy move from Tel Aviv.
For second quarter, e end 21-10 points to Senegal.
E say de Anglophone problem no get notin for do with development problem, na lack of protection for English speaking minority, cultural assimilation for pipo, dia identity and cultural genocide e tok.
Akande - Nigeria: 'Buhari na my friend but im government no go succeed' - Akande 16 January 2018 Wia dis foto come from, Getty/BBC Wetin we call dis foto, President Buhari bin try dey active for social media as im dey share things wey happen for im government Nigeria President Muhammadu Buhari dey run 'military democra...
Burn to reach ground Amateur video on 29 April show another attack, dis time for Munyenga, also for South-West region.
"No be just because of di quarantine, but because of di racial palava, and to dey see dis administration, and dia hypocrisy, day in and day out, e dey drop pesin spirit."
JAMB registrar, Prof. Ishaq Oloyede tell tori pipo say even though pipo don try to hack dem to steal question paper for di exam, dia attempts dey in vain.
For Nigeria wey don go World Cup five times (including next year own), na second round be dia highest position.
Another thing we de for inside dis tori Brazil 6 - 0 Nigeria: 'Na experience wey no dey' - Amputee Football assistant coach29th October 2018 Nigeria national amputees team dey beg moni for internet to go World Cup3rd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Info...
Goment don promise to helep pipo wey flood don affect Plane miss road land inside water Jacob tok say im no see di bodi of any of di officers but anoda pesin wey no gree make BBC mention im name say dem see di bodi of di officer wey im parachute don spoil for bush.
Mr Obama say di painting 'sharp' and Ms Obama say 'wow'.
Wia dis foto come from, Oluwabamike Olawumi Wetin we call dis foto, BamBam say belle dey sweet her well-well ontop di mata ask dem how dem feel say dem go act togeda for inside di movie.
“Anytime e sleep wit dem e go use one white cloth give dem to clean dia privates, wash am give dem to drink di water" Why goment dey close down 'witchcraft centres' for Kano Police say dem act on information wey dem get about di house and by di time dem get dia di cultists don run but dem still dey find dem.
Big Brother Naija 2020: Africamagic TV bbaudition don start
Why can't WHO pocket ego and test the components of the herbal Cure and go theAfrican way.. impossible huh!— Alex-Akanle (@AkanleLexy) May 11, 2020 End of Twitter post, 2 Tanzania, Guinea-Bissau and Comoros don already make plans to import di herbal medicine from di East African kontri.
Emergency pipo don confam say dem recover 18 dead bodies, 10 dey miss while four pipo survive di accident.
Men wey dey follow prostitute - Dis na di latest tin wey di Pope shake head for.
Another thing we de for inside dis tori Ramadan 2019: Seven tins you suppose know about di fasting season5th May 2019 Video, Trans Amadi Mosque26th August 2019 Islam holiest site don start to dey Tweet1st September 2017 Kano Emir comot Imam wey no gree stop Ramadan fast afta Sultan order am28th June 2019 Top Tori Quick...
E also mean say di southern part of di kontri fit collect power back for 2023.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Douala Airport de doty make Airlines tok23rd February 2018 Cameroon, Equatorial Guinea di water dia friendship22nd February 2018 UN senior official di visit Cameroon, Chad and Central Africa23rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli ...
Tenientertainer: 'My reply to anybody wey bodi shame me' Dem no support media player for your device Tenientertainer: 'My reply to anybody wey bodi shame me' 2 September 2018 'E get wetin my mama tell me as I dey finish school.
As a parent, wen you don get dat kain pikin, your mind go dey rest assured say you don get pesin wey go care for you wen you don old so for di pikin to die like dat dey very painful.
#BBNaijaReunion #BbnaijaPepperdemReunion IT’S GO TIME pic.twitter.com/zFarl257s9— Africamagictv (@africamagictv) June 1, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 De only reason am watching big brother reunion is bcus tacha is coming....
Sowore tell on Thursday say why di thing dey pain am be say di January 2019 debate na opportunity for am to expose di pipo wey hold power and show Nigerians di beta ways to move forward.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lagos traffic jam dey tough for di first working week8th January 2018 Lagos fit be most peaceful place for business but...7th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Vid...
Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua v Andy Ruiz: Women match fit happen before di main one9th September 2019 Maxim Dadashev die afta im injure for boxing ring24th July 2019 Anthony Joshua lose im fight to Andy Ruiz2nd June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund...
Volkswagen go start assemble cars for Ghana by January 2019 Merkel, May & Macron visit fit epp Nigeria?
I was a WAR AN INDABOSKY A LADICAL Happy Father’s Day to me and all the amazing daddy’s Happy Father’s Day Zaddy #DADDYTONTO #MRMOM #KINGTONTO A post shared by KING-Tonto Dikeh (@tontolet) on Jun 21, 2020 at 5:08am PDT End of Instagram post, 1 See how pipo on social media react to her message Wia dis foto come from, I...
Coronavirus: Black skin fit protect you from Covid-19?
Where do I sign up?— Thå Rëv (@4Qhen) April 27, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 WHERE CAN U FIND THIS CHURCH PLEASE— NIGERIA MY ASS (@ass_nigeria) April 26, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 But this is the truth, the killings has nothing to do with the devil but the gross ineptitude of ...
Cameroon Army nova cough as NGO send mami weh claim say soldiers rape e go hospital Anoda Cameroon army killing video dey boil social media Goment say na determination for army for put order for Anglophone regions but de population di accuse dem say deh di burn dia houses and deh no get place for stay.
Almost all man di sick, mama, pikin dem plus some kana bad-bad dreams," family tok.
Coronavirus: How sex toy market dey boom for Port Harcourt
Na five candidates wey suppose show face on Thursday for di BBC Govnorship Debate for Rivers state, southern Nigeria.
How pipo mark di day Some Catholic faithful comply with di directive to wear black.
With all due respect you might want to stick to that and stop mentioning “rumours” that @BSF_Nigeria are in it for the fame and how unfair it is they have sponsors and so little experience.— Donnovan Bennett (@donnovanbennett) February 20, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Negative rumours you continue t...
Another thing we de for inside dis tori 7:49 Video, Kenya: Police brutality for di battle against coronavirus for Mathare, Duration 7,4915th June 2020 5:35 Video, Number 12: African referees wey dem feem as dem dey collect money, Duration 5,357th June 2018 51:52 Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destro...
Gov Obaseki remove Edo Assembly roof make nobodi do sitting afta police clash Meanwhile, di APC govnorship candidate for di Edo election also chook mouth inside di issue of godfatherism for Edo politics and Oshiomhole.
Since dat day, Fela no forgive Abiola according to Seun.
Dis charter na new thing for France, and for inside am dem call Brigitte "the head of state's spouse."
Di campaign wey begin on 29 September, don raise pass N11 million ($30,000) in just one day, according to di press release wey dis joinbodi of I-no-go-gree pipo release on Monday.
Another thing we de for inside dis tori Premier League players go wear 'Black Lives Matter' on back of dia jersey12th June 2020 Mikel Arteta: Arsenal manager test positive for coronavirus - See how e happun13th March 2020 EPL Fixtures: 5 tins wey go change when Premier League resume for June 1729th May 2020 Top Tori Ho...
How Africa take comot wild polio patapata?
Of all di cap wey she wear wen she dey life, na ontop her writing skills na im people sabi her pass, she write more than 30 books, dem nack her wit more than 50 honorary degrees but she don first be many tins first before she become writer before she clock 40.
Correct places wey you fit visit for Nigeria Five correct beach for holiday jolly inside West Africa Damascus wey dey for Syria na di worst place to live, sake of war wey dey scatta di city.
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for ...
Police put mouth for video of Kano APC chairmo wey dey tell supporters say rerun na do or die
Another thing we de for inside dis tori British Airways: ' We dey investigate' social media video26th September 2017 Miss Ghana contest don bring palava19th December 2017 Why Taylor Swift disappear from social media18th August 2017 Kim Kardashian braids dey cause palaver30th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wi...
Anywia you dey, weda na for bus, for bus stop, for office o, make sure say you maintain at least 2 metres between you and di next pesin.
Dis one na gymnast wey dey suspend for air.
Dem set rerun election for Thursday 27 September.
To dey marry more dan one wife popular well well for d north.
Now wen pipo hear di tori and even wen dem publish am for newspaper, she say "e no dey make am to front page."
Some of her customer wey gada outside di court to hear di judgement talk say dem no dey happy for di five-year sentence wey court give Camara.
Didier Drogba get five days to appeal.
About six minutes into dat time, Oga Floyd no dey respond again.
40,000 Niger Delta farmers and fishermen go fight Shell for UK NDDC Probe: "Make Buhari also chook eye for Oronsaye Report" - Semenitari 24 years afta goment hang Saro-Wiwa and di eight oda leaders, Nigerians still dey tok about di good tins wey dem do and how dia effort to to intervene for environment mata don challen...
We wan prevent any crisis, na why we dey raise alarm so dat di presidency, security agencies, even di Inspector General of Police fit no dey aware of wetin dey happen."
Another thing we de for inside dis tori Russia World Cup: Naptip don catch traffickers wey wan use World Cup smuggle pipo enta Russia11th June 2018 Video, "We don carry some go psychiatric hospital"15th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05...
Taiwan doctor find four bees wey balance well dey live inside one woman eye 10 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sweat bees sometimes dey land ontop pipo body to lick dia sweat.
Since 2016, seventeen players don play di role for temporary status.
More less like a family gathering.— Ogunsola Oluwadamilola (@lloyddee) September 3, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 But it's okay that Kidd yesterday said he didn't want to be a group with Lucy?
Afta 10 hours tok from 4pm on Wednesday till 3am on Thursday add to di five hours meeting on Tuesday evening, both leaders of NLC and Nigeria goment fail to agree on one main issue wey concern 12 salary structures for civil service.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote As Nigerians don ready to vote from 8am on Saturday for presidential and national assembly elections, dis na di guidelines INEC bin release.23rd February 2019 Top Tori T...
Oshin talk say last-last na people wey dey di movie industry for Nigeria suppose change.
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for ...
Best Arrangement, Instruments and Vocals An Arranger's Award.
Bukola Saraki, Kwankwaso, Buhari and Olisa Metuh: Di foto you no suppose miss from Nigeria Tuesday drama
Special eagles coach say moni follow for why dem no do well for World Cup 4 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Afta dem comot from di world cup, di special eagles go come back dis week Gbenga Dosunmu wey be assistant coach of di Nigeria Amputee Football team, say money na di majo...
Di jersey wey everibodi wan buy Watch: Jurgen Klopp join fans to sing afta dem lose to Real Madrid Nike don stop to sell Super Eagles Jersey Another thing we de for inside dis tori 0:45 Video, Jurgen Klopp: Liverpool coach join fans to sing afta dem lose to Real Madrid, Duration 0,4528th May 2018 Super Eagles Jersey do...
Another thing we de for inside dis tori Jacob Zuma: Pressure dey on South Africa President to resign5th February 2018 South Africa ANC dey find new oga to replace Jacob Zuma17th December 2017 South Africa: Between Ramaphosa and Dlamini-Zuma who go help migrants?18th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immedi...
Food prices go continue to increase inside Nigeria in coming months?
YOU FIT LIKE DIS ODA TORI DEM: Brexit petition crash UK gov't website INEC don decide how Rivers results go be Sharp tips for aeroplane travel "If court shut us, God forbid self help" Another thing we de for inside dis tori Tiger nut drink fit wake up your sex drive - Nutritionist7th February 2018 'Man power' drink wey...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, PDP na one of di main political party for Nigeria wey don tey well-well for presidential power But according to wetin local tori pipo don bring comot, di rule for PDP be say pesin wey wan run for presidency need to be 40 year old.
Madam Nyamadzawo go remain for custody until she appear for court again on 10 June.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Bush meat na correct chop for Nigeria How to avoid di disease?
Di authorities bin ban protest and dem no give any bodi or group permission to protest.
Arya Stark die for Game of Thrones?
Di way you go sweat for bodi to find informate sharperly?
Di girl tell police say shame catch her after, on top di thing wey happen but she no gree carry police charge put for Stallone head, so police no continue di case - according to di 1986 report.