text
stringlengths
21
14k
York truck attack: Trump don promise tight check 1 November 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di suspect shout "Allahu Akbar" ("God is great") as he dey run comot leave di truck.
Dem tok say dem wan make pipo for oda states wey herdsmen kill dem pipo follow dem do di sidon for house order.
‘You dey like lizard, we go cripple you’ - Party loyalist warn Ghana journalist Why Ghana people dey vex for dia ambassador Ghana: Government want jail over 2 million sake of TV license fee Di party begin dey investigate di matter internally wey dem give assurance say dem go cooperate plus agencies wey go investigate d...
"We dey fine, fine, fine", he tok.
In April this year I was issued fake NDLEA clearance certificate.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Somebody stole my dog.
ort Harcourt Mall explosion land five pipo for hospital, police rule out terror attack Karina Igonikon , Port Harcourt 12 June 2019 New Informate 13 June 2019 Wetin we call dis foto, Dis na Port Harcourt Mall as e look a day afta di explosion Three pesins dey receive treatment for Rivers State University Teaching Hospi...
Yusuf Olaniyon, wey be tok-tok pesin for di senate presido tell BBC Pidgin say "true-true Saraki don port comot APC.
Celebs dey follow D'banj cry afta im son die inside swimming pool
Gay marriage: South Africans para for wedding venue wey no gree host lesbian couple
Earlier on Monday 23 March, 2020 di NCDC bin confam say one pesin bin die from di virus for di kontri.
Another thing we de for inside dis tori Skye Bank customers - Four tins you need to know about your money Central Bank of Nigeria don give reply to customers of Skye Bank wey wan know wetin go happun now.22nd September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 h...
Na since six months dem don dey plan di deal.
E add say Africans dey suffer whenever those wey get money, go begin refuse to donate.
Skip Twitter post, 1 PICTURES: This afternoon, the President of the Senate, Dr. Abubakar Bukola Saraki and the Speaker of the House of Representatives, Rt.
Na just ONE shot on target di three Man-U attackers manage for di whole match.
Pariyakorn Ratanasuban, wey be Thai promoter for female boxers for Onesongchai Boxing Promotion say "e be like other sports wey male athletes dey make more money pass women dem.
"Dis one go take many years before e go happun and dat go mean say Africa go wait tire," na so British peer Lord Peter haain tok.
Pipo surprise wen one paper begin fly for social media as EFCC take summon am dat same day.
While Omo-Agege na di ruling APC choice, Ike Ekweremadu nad di immediate past Deputy Senator of di Eight Assembly.
Another thing we de for inside dis tori Video, Dapchi Girls: "We dey give Nigeria government support" - Tillerson12th March 2018 Rex Tillerson: US go give $533M to some African countries6th March 2018 North Korea and US 'get direct contact' - Tillerson30th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effec...
Another thing we de for inside dis tori "Nigeria make Aliko Dangote, but Ghana gov’t dey destroy local businessmen" – Archbishop Duncan-Williams2nd September 2019 Transport fares for Ghana shoot up by 10% starting today16th September 2019 American woman don become queen for Ghana3rd September 2019 ‘I no be clearing age...
UK Minister for Africa say government na key party for start dialogue
Wia dis foto come from, Getty Images Streaming no dey epp mata.
Di lawmakers no gree follow dia oda colleagues of di minority party, Social Democratic Front (SDF) do talk talk about all di issues wey dey ground for di Anglophone, English-speaking regions for di country.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, Leah Sharibu suppose be Buhari May 29 gift to Nigerians - Protesters, Duration 1,3414th May 2019 Leah Sharibu mama cry, beg President Muhammadu Buhari to fulfil im promise to free her pikin10th February 2019 Leah Sharibu: Di...
Another thing we de for inside dis tori Nigerian School resumption update: How to keep your pikin safe as schools dey reopen afta Covid-19 lockdown21st September 2020 Coronavirus: Total number of Covid-19 infections don hit 30 million for di whole world18th September 2020 "Nigerian schools resumption" date latest updat...
Mele Kyari say NNPC go work with Nigerian NAVY to stop jaguda pipo - Pipeline vandalism - Mele Kyari say NNPC go work with Nigerian NAVY to stop jaguda pipo 19 January 2020 Wia dis foto come from, Twitter - Mele Kyari Nigerian National Petroleum Corporation go join hand wit di Nigerian Navy to stop jaguda pipo wey dey ...
Dis one tok about di oda candidates: Skip Twitter post, 1 Not the highest quality debate ever.
Stamp-duty charge collection na wetin Nigerian law mandate banks and oda financial institution to obey according to di 'Finance Act, 2019 (Stamp Duty Act.
Dr Newson suggest say make stadiums dey dim light, play music wey dey calm bodi afta games wey no go well.
Five basic tins wey go surprise you say poor pipo no fit afford for Nigeria Why Lagos govt.
Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Symptoms Cholera dey very dangerous and e fit cause serious water water poo-poo.
Osinbajo - Na 3 pipo steal $3billion under President Jonathan - Osinbajo 7 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Goodluck Jonathan lose election to President Muhammadu Buhari wey campaign to fight corruption Vice President of Nigeria Yemi Osinbajo say di kain corruption wey happen under ...
She say di police keep her for almost 48 hours without charges.
Please Retweet, let @KevinHart4real see it, thank you pic.twitter.com/oYYUQxbK5e— Eli Waduba (@EWaduba) February 25, 2019 End of Twitter post, 1 Yusuf tweet am and tag Hart wit di hope say di actor go see am.
South Africa's Jacob Zuma fit comot in days
Onyeama go be di latest top public office holder wey go get di virus.
"We bin put our request make senate create commission for shine eye for how goment di handle Anglophone crisis from 2016 till now.
Another thing we de for inside dis tori N-Power 2020 recruitment portal, wen NPower registration go close and oda facts you must know before, afta you fill di application for employment & complete online web portal in Nigeria27th July 2020 Justice for Uwa: Students protest murder of Uwavera Omozuwa for Benin1st June 20...
As im dey resign, Sir Michael say di way im behave, no reach di level wey dey required.
"Dem go dey talk say 89% of di money dey go for wetin dem call overhead cost but no be so e suppose be, in fact by right more money suppose go wetin dem call capital cost, but who sigh."
Im say those wey dey work for bank and di ones wey dey give important services still gats work.
"E be like say na heavy rain, wey carry strong breeze and storm for Port Harcourt, na im cause am.
Death certificate weh army make'am show say e die from 'severe sepsis', say no bi from torture or physical abuse.
Vote of no confidence on di Inspector General of Police wey dey siddon watch as dem dey kill innocent Nigerians Finally, National Assembly no go waste time to use our Constitutional powers if executive no do anytin about all dis tins wey we talk.
One man wey dey live for Kano, Zakari Mohammed say without question, history don change but na for 'better way' because im believe say citizens of di new emirate go new dey more involved.
Ortom answer dem back say since na ten out of thirty lawmakers suppose unite to impeach govnor, dia plan no follow law.
Security dey tight for schools now for Cameroon even for Yaoundé.
"Even di amount of money wey dem give dem as capital no fit rent shop for market," di professor add.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Plateau state don isolate four Chinese pesin wey just return from China1st March 2020 Coronavirus - Virus: WHO dey satisfied wit how Nigeria dey handle CODVID-19 outbreak29th February 2020 Coronavirus: Nigeria don confam di first case of Covid-19 disease for ...
Wia dis foto come from, Ghana Presidency Wetin we call dis foto, Many go expect Nana Akufo-Addo to use im new role as Ecowas Chairman to smooth di relationship between Ghana and Nigeria sake of 'trade war' between Ghanaians and Nigerians wey dey do bizness inside Ghana.
#DettyDecember: Cardi B, Boyz II Men, oda international stars wey dey show Nigeria 4 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Enough jollification don set for Nigerians as plenti international artistes don announce say dem dey come perform for dia fans for di kontri dis December, 2019.
Dem put announcement for state media.
Local media, Channels TV, report say di attack happen on Monday night inside Dundu village, Kwall District for Bassa Local Government Area inside di state.
Another team arrive, and "dem rescue one policeman, three NSCDC personnel and four civilians... but one policeman, one NSCDC personnel and one civilian na im die for di hand of di sea pirates," na wetin im talk.
Like Lagos for waka for Douala na dey laik punishment, pipo fit stay for traffic for hours, sweat, sigh, shout and na so de town di hustle.
remier League: EPL and EFL 2020-21 seasons go start for September 12 24 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liverpool na di 2019-20 Premier League champions Di 2020-21 Premier League and English Football League seasons go start on 12 September.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Offa robbery: gofment wan dash five million give any pesin wey fit catch di attackers Another thing we de for inside dis tori Kwara robbery attack: Gofment say dem no go rest till dem find killers6th April 2018 1:10 Video, Offa robbery: Five million n...
Im say 'Cat Race' go do anti-kidnapping things, road blocks, first-aid plus checkpoint things.
Di military superpowers don dey argue for years now over territory for di high-altitude, region wia pipo dey hardly live.
Noise everywhere...you dey road, everybodi horn dey blast."
Katy Perry and Orlando Bloom announce di birth of dia baby Daisy Dove Bloom 27 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images American singer, Katy Perry don give birth to her first pikin, baby girl at di age of 35.
Di vice-president do di torchlighting and for 23 August na im Osinbajo carry di report go drop for im oga table.
BBC Pidgin speak with Fulani herdsmen: See wetin dem talk
Say some of dem dey drink di water, dey use am cook and baff.
Pipo bin dey vex say dem no show video of Ozo and Nengi inside di head of house lounge on Tuesday night.
Na for August 2006, na im Amsterdam stop ship wey get toxic waste wey dem wan treat, from entering their port.
On why di assembly dey reason to pass any bill now, Oga Benjamin add say di kontri need am now, as wetin bin dey before na colonial quarantine act and e don dey outdated.
World Cup 2018: African players wey dey play for oda kontris
ameroon prison riots: Gofment say 43 prisoners wound, no man die for Buea 26 July 2019 Cameroon gofment say 43 prisoners get wound, 20 receive treatment while nobody die for Buea prison riot.
Past winners male Past winners women Another thing we de for inside dis tori Odion Ighalo: Manchester United striker say im mama cry wen she hear say di club sign am5th February 2020 Lagos City Marathon: French man, Ethiopia woman don win10th February 2018 John Mikel Obi: Trabzonspor condemn racist abuse against former...
'Dis na wetin Shell do' For di 1990s Shell na very important oil company for Nigeria; most of dia oil work na for inside Niger-Delta region dem bin dey do am.
Another thing we de for inside dis tori 2019 election: 'E no mata weda Buhari wan contest' - PDP10th April 2018 Buhari re-election go give us Biafra - Ipob9th April 2018 How Biafra pipo shut down south east Nigeria31st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Inform...
Another thing we de for inside dis tori Shoe seller wey wan drag former Gambia dictator go court sake of di massacre of 55 migrants17th May 2018 Ghana Lawmaker want law to punish men wey deny afta dem give girl belle17th March 2018 Special Prosecutor: Ayine chop 'asala' after in protest while parliament approve Amidu20...
Dis pipo just get one demand, release of dia leader, oda courts bin order to release am before di last court rule, I no tink say we go fit achieve peace if we continue like dis."
Mohamed Salah (Liverpool and Egypt) 7.
Dis one na tori wey dey comot from di domot of Downing Street.
Wetin be reactions to di song?
Na for September 2017 weh Cameroonian start run as wuruwuru start for Northwest and Southwest regions enta Nigeria for Cross River, Taraba, Benue and Akwa-Ibom states.
Dem go soak, steam and dry di complete grain of di rice, den remove di hull to make am parboiled rice.
Dis Godfathers dey like decision markers wey fit pick and choose who dem want be di next representative of a party ahead of forthcoming elections and most times dem dey get dia wish.
5 laws Saudi Arabia fit change to make women jolli Kano State goment go carri lesbian couple wey dey plan wedding go court Al-Azhar University authorities say di girl disgrace dia school as e dey against society values for man and woman wey neva marry to dey hug.
As of Friday May 17, one online petition for di show producers to do di final season eight again, bin get pass 500,000 votes.
Pass it on #HOMECOMING pic.twitter.com/CA11d5W218— Kyr (@kyrblossoms) April 7, 2019 End of Twitter post, 1 Di 90-second clip show as Beyoncé dey arrange for di show, plus show foto of her pikin dem - you go even see Blue Ivy dey practice wit her mama - as voiceover of Maya Angelou dey play for di background.
Goswami talk say "Charcoal dey get ingredients of some kain medicine, e fit no sweet for mouth but animals fit like am because of things e dey do for di bodi".
'We no go allow Nigeria to separate'
All di oda power wey di car go use must come from sun or e fit use kinetic power wey di car produce imself.
Another thing we de for inside dis tori Ngũgĩ wa Thiong'o failure to win 2019 Nobel Prize for Literature shock pipo10th October 2019 Ethiopia-Eritrea: Three magic wey Prime Minister Abiy Ahmed use end 'Africa longest war'9th July 2018 Ethiopia: Army chief don die for coup attempt23rd June 2019 Ethiopia 'coup ringleader...
He also reason out di project, Hyperloop, one high-speed transportation system wey dey use pods wey dey travel through system of tubes.
Ghana: LGBT community say make Parliament open referendum on gay rights
Di Italian giant announce for dia twitter handle say dem don relief Maurizio Sarri of im post as coach of di First Team, Juventus Football Club.
Current World Health Organization guideline na 24 months or nothing less dan 18 months.
Skip Twitter post, 4 Once a Gunner, Always a Gunner.
Zimbabwe: Dem don carry four people wey shame Grace Mugabe go court
Skip Twitter post, 1 These Nigerians be making noise on Twitter like they do on their movies #NGARSA pic.twitter.com/Q763S2JT3E— It's Edd Jnr (@Eddy_Ndlovu__) July 9, 2019 End of Twitter post, 1 Anoda South African fan use di opportunity to remind Nigeria how dem take Egypt eye see pepper inside round of 16 match dem p...
Black Friday...British style Skip Twitter post, 4 And the doors are open.... the rush came and went (quickly) #BlackFriday @BBCLondonNews @BBC_HaveYourSay pic.twitter.com/jkUjFnhwMo— Frankie McCamley (@Frankie_Mack) November 24, 2017 End of Twitter post, 4 Na for America, Black Friday first start but e don spread to ot...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sydney's high-security Villawood Immigration Detention Centre Australia police don warn pipo and companies to shine dia eyes anytime dem see any email wey wan make dem transfer moni.
Dem catch Dr Samuel Oladipo for secret film wen im dey try ask di undercover reporter out as she dey pose as student.
Dia lawyers go register de case for appeal court yesterday but court give dem conditions.