text stringlengths 21 14k |
|---|
Im tell BBC Pidgin tori pesin Karina Igonikon say, "di first time I high, e be like say I dey drive motor new new. |
Another thing we de for inside dis tori Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Video, 'Me and Dangote dey always talk'22nd September 2017 Aliko Dangote na di only African inside Bloomberg 5012th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Even as e dey so, some Amabzonia forces di warn say any counsellor weh deh go catch'am say e di kam vote go hear yi own. |
Dem fit write one or two million for book but e fit be say e pass ten million wey don come out wey no dey book, so e hard to find inofrmate wey concern dis mata", na wetin Idris talk. |
Another thing we de for inside dis tori #EndSARS: Police Public Relations Officer na liability - NOPRIN5th December 2017 0:56 Video, My #EndSARS tori, Duration 0,564th December 2017 Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria?11th June 2018 SARS mata don make Nigeria Police sack three officers afta online video go viral11th June 2018 #EndSARS: Four Nigeria police men chop sack for armed robbery, kidnapping, unlawful detention22nd July 2018 Yomi Shogunle dey for hot water as Nigerians wan pursue di police oga from Twitter27th July 2018 #EndSars: Nigerian VP Yemi Osinbanjo say goment dey chook eye inside di mata28th July 2018. |
Sabi pipo don associate am with kidney failure. |
But e good for note say de ring road for northwest Cameroon di eva enta budget evri year but work for ground no di show. |
Wia dis foto come from, LLUIS GENE Wetin we call dis foto, Lionel Messi, Cristiano Ronaldo and Neymar Jr. get tax palava for dia head Wetin join all of these people together? |
Wia dis foto come from, TWITTER/@realDonaldTrump President Trump also tweet more on top di attack say: "For NYC, e be like say another attack don happen, di person wey do am na very sick and mad person. |
He finally write de West Africa Senior Secondary Certificate Examination (WASSCE) as a private student wey he pass. |
Di two main parties wey be Jubilee and Nasa (National Super Alliance) no gree on top di electoral commission matter. |
"Malta no dey accept anibodi," im tok. |
Wia dis foto come from, Spencer Platt/Getty Images Wetin we call dis foto, Dr Goodluck Jonathan lose election to President Muhammadu Buhari for 2015 Afta Chibok girls kidnap for April 2014, former presido Goodluck Jonathan bin give $1bn to fight Boko Haram but di money turn out to be corruption court case wey land Dasuki Sambo for prison. |
Di six local goment wia dem neva conclude di collation na Khana, Asari Toru, Degema, Ahoada West, Abua/Odual and Gokana. |
Na de second taim weh deh di shift this meeting after deh bin first putnam before elections. |
Dis goment afta deh elect e for rule for anoda seven year. |
How D'banj one-year-old son take die inside swimming pool How Ras Kimono take die Di family tok say no be happy tori so dem no wan tok about am and dem no start to enta dia. |
Skip Twitter post, 1 U.S. Embassy Abuja and Consulate General Lagos remain open for for all consular business, including visa interviews. |
Di house for homeless pipo for some Europe kontris don dey lock. |
Another thing we de for inside dis tori President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass26th January 2018 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Another thing we de for inside dis tori George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America Video of di death of 46-years-old George Floyd wen e shout say "I no fit breathe" don bring back tok of 'black lives matter'.27th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di couple dem na part of di pipo wey register for di state mass wedding program. |
To vote through SMS, just type VOTE plus di name of di housemate as text message den send am to 32052. |
I slept on brand new television carton used my shirt as cover cloth— May D (LEGEND) (@MisterMayD) May 24, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 How can you say greed when I never billed them for anything I have ever done for them in my life! |
Recently, agitations over di bad state of roads for Ghana which cause chaw accidents make people bore say government no dey pay attention to that issue. |
Lupita Nyong'o dey vex say magazine cut her hair 10 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ms Nyong'o talk say her hair na part of her native heritage and she no fit accept as dem remove am Lupita Nyong'o don accuse one UK magazine, Grazia UK say dem comot part of her hair for dia front cover for dia November edition. |
Although di panel order INEC to allow dem access di electoral material, di court refuse dia prayer to scan and do forensic audit ontop di materials dem. |
E fit still use e arm against me. |
E never dey clear how many people die and how many get injury, but one local ambulance service for Mogadishu talk say dem don carry fifteen people wey wound go hospital. |
One senior official tell BBC tori person Andrew Harding say: "Dis na beginning of new era. |
Na also wia her friends, Jessica and Ben Mulroney dey live. |
MPs pass a law for September wey require di PM to request extension for 19 October if Parliament never agree to deal or if dem back leaving without deal by that date. |
Get open-mind Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, You fit meet pesin wey you no ever feel say go be your paddy New friend fit come trough different shape and size - dem fit be 17 or 70, pesin wey like dog or cat, pesin wey like music, theatre or odas. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Young Pipo fit catch coronavirus? |
Answer to dis, and oda kwesions24th January 2020 Lassa fever treatment centres wey dey for Nigeria24th January 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Moghalu tok say di first tin im go do na to make every Nigerian "feel say dem be Nigerian. |
Five things you suppose know Glaucoma be like tief. |
Nigerians ontop Twitter don begin warn dia fellow kontri pipo make dem avoid di area for Lagos. |
Another thing we de for inside dis tori Delta Airline plane fire: AIB don detain di Aircraft crew15th February 2018 Five people don wound for plane emergency landing for Lagos14th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
We wey we dey national assembly come togeda go dia, so dat goment go do sometin, as dat na di least dem fit do compared with di gain di country dey get from di area. |
Wetin we call dis foto, Tori don worwor for Port Harcourt sotey commercial transport drivers don double di normal price as place wey passengers dey pay N50 per drop don dey take N100 per drop. |
"Pickins dem di suffer pass well-well wen fight-fight happen and dis wahala di scatter hospital, water and sanitation. |
"Dis na election period, so naturally di lawmakers dey different political party. |
Press release: https://t.co/QwM93Gsjqt 2018 bio-bibliography: https://t.co/FqKoJLCsqF 2019 bio-bibliography: https://t.co/5Gj8DNnKdj#NobelPrize— The Nobel Prize (@NobelPrize) October 10, 2019 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Nobel Prize in Literature: Ngugi wa Thiong'o Is Bookies' 4th Favourite for One of 2019's Two Awards https://t.co/58XqaTMEVx— BRITTLE PAPER (@brittlepaper) October 7, 2019 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Will it be Ngugi wa Thiong’o's turn to win the Nobel Prize for Literature this year?? |
Another thing we de for inside dis tori Doctors strike: Nigerian resident doctors strike action force hospitals to march break for treatment of patients across di West African nation15th June 2020 Coronavirus: Wetin we sabi about doctors strike wey dey happun as Nigeria record new COVID-19 case17th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Instagram/Lisahannamp For 2007 general elections, Hanna contest and win di seat for to represent her constituency for di Jamaican Parliament and dis election make her one of di youngest woman to become MP for di kontri. |
Even wen de schools dem di function, deh no no get material and di suffer as deh di spoil dia tins and destroy schools. |
Another thing we de for inside dis tori Police say 'War' fit happun if you provoke officers for checkpoint6th May 2019 Osun rerun election: "APC tiff govnorship for our hand" - Senator Ademola Adeleke28th September 2018 Ademola Adeleke: PDP dey para as police arrest Nigeria 'Dancing Senator'7th May 2019 Osun election tribunal: PDP Ademola Adeleke say im dey ready to jam APC for appeal court22nd March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?50 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Coronavirus deaths: Covid-19 cases death toll don pass one million across di world |
Another thing we de for inside dis tori 'End SARS or we go protest for January 2018' - Nigerian youths3rd December 2017 #EndSARS: 'Mental test for policemen no go stop our EndSARS campaign'23rd December 2017 Lagos Police Command don discipline policemen wey dey play ''Baba Ijebu'' for duty5th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
GES Spokesperson, Cassandra Twum Ampofo, talk BBC Pidgin say, de "students wey no go fit write de WASSCE final exams sake of Covid-19 or any other sickness which no go make dem write de exams, we go register dem for November/December exams at de expense of govment." |
See di 'relationship, situationship and entanglement' inside BBNaija lockdown house BBNaija Season 5 winner go pocket N85m See di Big Brother Television gbas-gbos wey sell Tacha market and oda tins wey happun to oda housemate Weti you get for know about Biggy237 At de end of de show, de winner go get $17820 (FCFA 10million) plus gifts and dream trip for Dubai. |
"We go like if afta elections di goment go stop with dis kain arranegment because pipo for di kontri dey look up to dia go goment," im tok. |
Royal Wedding 2018: How Meghan fit change Britain royalty Dem no support media player for your device Royal Wedding 2018: How Meghan fit change Britain royalty 19 May 2018 Another thing we de for inside dis tori Prince Harry and Meghan Markle go marry27th November 2017 Prince Harry and Meghan Markle don show For public together25th September 2017 Royal wedding: Prince Harry tell im brother William to be e best man26th April 2018 Meghan Markle don do her final show for TV series Suits26th April 2018 Royal Wedding: See how UK dey follow Meghan and Harry19th May 2018 UK Royal Wedding: 'I no believe say dem invite me’ – Nigerian woman13th April 2018 Royal wedding 2018: FA don announce who go replace Prince William to give cup18th May 2018. |
Before dia match against Guinea, di Super Eagles bin delay training by one hour sake of meeting wey dem bin dey do to trash out dia $10,000 match bonus, allawee mata. |
One pesin for di family tell di tori pipo say di kidnappers collect di sum of N3.5m, come demand one carton of Schnapps, 30 litres of palm oil and 10 tubers of yam. |
Bezos and Mackenzie announce di tori inside joint statement wey dem share for Twitter on Wednesday January, 9 2019. |
Wia dis foto come from, ALLSPORT/Getty Images Wetin we call dis foto, Over 30 countries go come from all over di world with dia own solar-powered come do race wey dey always happen every two-two years. |
But noting to show say police bin do anytin to help. |
Cameroon try do everything wey dem power reach to fit score, but dey no fit even with the corner kick wey dem get. |
Kola nut wey get plenty caffeine and dey bitter well-well everywhere for West Africa. |
Gift Andrew Reporter, , Lagos 18 May 2018 Wetin we call dis foto, Local goments dem wan make Ikoyi Marriage Registry to stop to dey do marriage registration If you wan do court marriage for Lagos state, Nigeria you fit do am for di Ikoyi Marriage Registry unto say di certificate dey follow law. |
Skip Twitter post, 1 LIVE: Press conference on the Emergency Committee meeting on #2019nCoV https://t.co/hTQam7RWc9— World Health Organization (WHO) (@WHO) January 30, 2020 End of Twitter post, 1 Di fact say di infection don spread enter at least 16 kontries don make kontries around di world dey at alert. |
Black Panther premiere: See as stars flex African attire |
End of Facebook post, 2 BBC Pidgin dey remind Davido and im fans say If e wan spray money, make e remember say dis one dey against di law for Nigeria. |
Dis message weh e di stop Camtel workers for komot for kontri kam after weh Supreme State Audit bi conduct for investigation for February, as police boss tok for e message. |
For di moment, head of di state Emergency Management Agency say dem dey plan to build camps wey di refugees go stay. |
Wia dis foto come from, Reuters Wahala start on Thursday, di day wey voting happen: dis man just dey watch from far as I-no-gree-people dey drag with riot police... Wia dis foto come from, AFP As teargas wey police throw di I-no-gree-people for Mathare, Nairobi enter di eyes of dis members of Legio Maria Church for Kenya. |
Ghana ban vigilantes wit 15 years jail penalty Ghana traffic police go start wear bullet proof vest den carry guns Police rescue two Canadian girls wey dem kidnap for Ghana Budumbura camp be Liberian refugee camp wey be home to some 12,000 people who run leave Liberia but over de years de camp come make popular for criminal activities. |
Another thing we de for inside dis tori Sex for Grades: University of Ghana don ban Prof Gyampo den Dr Butakor8th October 2019 'No sex witout fight' - How dem dey change idea of 'man' for DR Congo2nd May 2019 Sex for Grades: Me sef be victim of sexual harassment – Ekiti first lady8th October 2019 Rape: Na 2,600 women we treat for just one town - Doctors Witout Borders2nd November 2018 We dey record like 120 rape cases every month for Port Harcourt - Doctors without borders27th June 2019 Busola Dakolo lawyer say di 10 million naira she demand no be compensation but for legal fees9th September 2019 Woman wey bail R Kelly say she want her money back18th September 2019 Dem rape me and marry me out three times to Boko Haram members - victim28th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Chinese company flog workers wey no meet target, force dem to drink piss, toilet water, chop cockroach7th November 2018 Video, Trump toilet paper: Di tissue wey dey follow US President6th October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Culture is selectively necessary— Sir Dickson (@Wizarab10) September 23, 2018 End of Twitter post, 2 Dis pesin get im own idea. |
The amendment was adopted.— House of Reps NGR (@HouseNGR) March 3, 2020 End of Twitter post, 1 Also during di plenary, Rep. Nasir Ahmed raise concern say di few isolation centres wey dey for Nigeria no reach to cater for any outbreak. |
Wia dis foto come from, @davidoyedepoministries Wetin we call dis foto, David Oyedepo, wey be di founder of Winners Chapel, hold Samuel and pray for am Soon crowd of pipo gada because of di scream, church officials also showface. |
"After we listen to different arguments and views, particularly from di Cameroonian weather sabi pipo, meteorological authorities, di coaches and players; di representatives of Afcon organising committee, wey receive di mandate from Caf Executive Committee to take di decision, don grant dia request. |
Oscars 2018: See as stars slay for red carpet 5 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Black Panther and Walking Dead actress Danai Gurira dey show di back of her head wey she decorate Di 90th annual Academy Awards - wey people sabi as Oscars - dey always bring opportunity for fashion. |
Dem bin put state of emergency after di 2015 attack for Paris but come remove am for October. |
Skip Twitter post, 2 I saw the video of mbaka pressuring Peter obi to make donation publicly and even directly telling obi he is stingy. |
Cameroon census bodi di recruit agent dem |
We go see wetin go happen." |
For di rehab centre, Usain try use di young addicts wey dey come im centre take gauge how serious di mata be. |
One of di tins wey e tok na say make poor man no marry two wives. |
Use dis lesson from Chef Esther John to knwo how to cook am, then...wetin remain na to bring your pounded yam, rice, or semolina make you chop, clean mouth! |
Video wey show Ram Shinde as e dey piss on top one field for Maharashtra been go viral on World Toilet Day and plenty people don already share am on top social media. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, NCDC So far Nigeria don discharge at least 20,087 cases and record 888 deaths. |
Zambia want make Ghana teach dem how to make garri |
Sterling bank is in the business of bold and ready! |
Temperatures don dey rise in di last days but dem expect say e go still hot more-more for some places towards di end of di week. |
Afeseh say big taim traffic jam dey for Yaoundé and Douala and for inside three moons before de competition authorities get for find way for solve dis problem for seka say e go hard for fans for waka, go for stadium, back for dia house. |
Even though connection dey between alcohol, drug and domestic violence, e dey important to treat dis research with care, according to Dame Vera Baird, wey be victims commissioner for England and Wales. |
E yan say e dey come Nigeria every two months since na im company Kano goment assign to manage di facilities for Buhari Hospital. |
Di price of oil fall from about $112 per barrel for 2014 to below $50 for 2016. |
Public Holiday: Federal goment declare Thursday, Friday public holiday for Sallah 2020 Eid-el-Kabir |
Russia-Africa summit: Seven tins Buhari and Putin agree for Sochi 24 October 2019 Wia dis foto come from, Presidency Nigeria 54 African kontries represent for di Russia-Africa summit for tok-tok on how to collabo more to develop dia nations. |
Wia dis foto come from, Sellers Bailey/Twitter Wetin we call dis foto, Papa gift to im pickin She also show picture of di letter, flowers and one old photo from wen she be pickin. |
Dem appoint am as di chairman, Organization and Mobilization Committee of di PDP for di South West zone of Nigeria. |
Kurt Okraku be new Ghana FA Boss Ghanaian international, Thomas Partey tear de net around de 32nd minute after assistance from Jordan Ayew. |
4 June 2019 Wia dis foto come from, SOPA Images Wetin we call dis foto, Meeting for United Nations Nine rights groups di push say make United Nations Security Council put situation for Cameroon for e agenda as deh di hear tok for dia regional office for Central Africa on Tuesday. |
For 2016, dem lock 11 pikin dem for prison sake of dem draw on top im pishure for dia school text book. |
Chike Oti, di Lagos Police public relations officer tell BBC Pidgin say dem suspend Operation Velvet for period of one month to give car and motorcycle owners time to get ready all dia documents. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.