text stringlengths 21 14k |
|---|
Vijaya Gadde wey be di Head of Legal for Twitter announce on Wednesday 11, July 2018 say dem go change follower count for di platform. |
Tori be say na di popular "Keeping Up wit di Kardashian" super star Kim Kardashain. |
Army Public Relations Director, Brig Gen Sani Usman, say na for Tor-Dunga town, Katsina-Ala local government Area of Benue State dem find di base. |
Despite say im no dey for December election ballot, parliament appoint Cipriano Cassamá, and di majority of di deputies from di parliament no gree support di election victory of di former opposition leader, Umaro Sissoco Embalol. |
You are in parliament to legislate on progressive policies per health, education, infrastructural development and job creation. |
Many of dem still dey stranded wit no hope on how to move dia life forward. |
"We get idea of how long we tink say life go be, but we know how short e fit be." |
Producer: Damilola Banjo Video: Ufuoma Gift De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di yo... |
Na Toni Conceicoa e first ma as e officially take over as indomitable Lions coach for number 5 day for September. |
Security agents plus prisoners dey sexually abuse children |
"We get different vision for di way we dey operate di club, and how we fit achieve our ambitions." |
See oda players wey dey dis table Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mario Gotze don only play five times dis season for Borussia Dortmund Mario Gotze (Borussia Dortmund) Mario Gotze go leave Borussia Dortmund dis summer, na wetin di club sporting director Michael Zorc tok. |
Di truth be say she no want make you sick or make anytin do you or she wan at least teach you teach you lesson ontop greed and not to eat anyhow. |
I realize say I no dey wit di pesin wey I suppose dey wit," Will tok am for one Red Table talk for 2018. |
Di two strong football house dem for Africa. |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duration 1,0027th May 2018 Two brodas convert cassava waste to electricity for Ghana19th June 2018 1:03 Video, Di women dem dey pay to cry for burial, Duration 1,032nd July 2018 1:50 Video, Plastic Pollution and how Lagos... |
Di exercise wey get to do wit special patrol and arrest start Friday for 16 Brigade inside Bayelsa State. |
Government and parents never fit agree on top of how many of di students dey miss. |
Ibrahim Gambari On Wednesday, 13 May, 2020, President Buhari appoint Ibrahim Gambari as im new chief of staff. |
Bride family beat groom blue-black afta im secret wife show for wedding South Africans para for wedding venue wey no gree host lesbian couple Di first husband and wife inside Sierra Leone, first marry for civil ceremony for Britain for 2013 before di former army general become president. |
Only three men - Alan Shearer, Wayne Rooney and Andy Cole - still dey ahead of am ontop di all time Premier League list. |
Na days later, for 25 September, na im Denise say she come house to find out say Mr Robertson don pack all im property comot from di apartment wey two of dem dey share inside Chatham, Ontario. |
"We dey mentally imprisoned," di star add. |
NAPTIP catch di herbalist, Chigozie Emmanuel, for one clinic for New Karu, wey dey for outside Abuja city. |
E further explain say di screening go happun for different location for di 36 state of di federation including FCT. |
Im say even tho schools dey already teach Hausa language, e go good to add Fulfulde. |
"But big difference dey between finding or getting clue of maybe vaccine wey go work, and to go through all di stages." |
Dis one happen for Kenya, wia a whole engineer and Nyeri senate candidate, Ephraim Maina, carry helicopter go launch bridge wey dem carry wood do for dis 21st century. |
Dieudonne Massi Gams, CONAC Chairman tell say dey don prevent ngomna for lose over FCFA 100 billion for corruption. |
Nigeria goment say dem don record and document all di bad-bad tins wey Ghana authorities don do for Nigerians living in. |
She die for one private hospital for Kaduna just two days after she born pikin from Sickle Cell Anaemia. |
Lagos: Anoda building don collapse, 4 rescued 18 March 2019 Wetin we call dis foto, Di building partially collapse but nobodi die inside At least four pipo don dey rescued afta one building partially collapse for Lagos Island on Monday afternoon. |
Skip Twitter post, 1 Nigeria's current corruption rating by the Transparency International is dismal.Its a direct opposite of the marks and the applause we give to ourselves.We have a choice now;to condemn them as anti Government or anti Nigeria OR we reset our drive and make amends.— Senator Shehu Sani (@ShehuSani) Fe... |
14 January 2019 Wia dis foto come from, Instagram/@totolet Wetin we call dis foto, Tonto Dikeh na one of di celebs wey do di ten year challenge On Monday, Nigerians enta social media to show wetin don change for dia life over di past ten years. |
All man di wait make de gofment tok-tok person Issa Tchiroma Bakary tok about de statement for tour group. |
Wetin we call dis foto, Na Christmas be dis? |
Asian kontris dem na im be dia main suppliers. |
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Rabio - wey be giant Pacific octopus - predict Japan win against Colombia and dia draw with Senegal. |
Britain na one of di countries wey dey ginger to stop slavery - dem pass di Modern Slavery Act for 2015 to give life sentences for traffickers and chook eye for employers sef. |
and also CC (dis na rare genotype). |
International Women's Day: "Na animal dey beat una no be man" |
But Donald Trump don already start im campaign for di presidential elections wey go hold for November, 2020. |
United States President, Donald Trump, say im disappoint and di thing dey vex am say North Korea make di kain mistake wey dem make to go do another nuclear test. |
No buy lipstick wey get lead, mercury, cyanide, gasoline plus glue sake of say some of di chemicals dey toxic and fit affect di bodi badly. |
Now some pipo consider am as collector's item by some - and dem dey sell am on eBay for significantly more than di original retail price. |
Half population for Cameroonians know na President Biya since weh deh born dem wen e don already be for pawa. |
Two months later, dem vote for constitutional reforms wey go allow di president stay for office until 2034, although im say im no go seek re-election next year. |
Peter Okoye, im wife and pikin bin test positive for coronavirus Nigeria musician Davido fiancée test positive for coronavirus Skip Instagram post, 1 Content is not availableView content on InstagramDe external site no concern BBC. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, FBI dey investigate Michael Cohen (centre) But di judge wey dey in charge of di case don suspend di case for 90 days sake of say Mr Cohen dey under investigation already so e no go fit tok freely for court. |
And why did the Director create this film anyway? |
De Anglophone Crisis turn be na fight between goment forces and separatists fighters and plenti pipo don die, civilians and soldiers. |
Sabo get passport and valid visa; im dey live for hostel for Moscow and dem don legally register am." |
Mary Lusiba, Head of African Business Development, BBC World Service say: "Dis exciting deal go promo BBC World Service plus make young pipo dey more aware of di brand. |
Variety tok say dem neva yarn moni mata for di deal yet. |
Im say if oda African kontris under di African Union begin to sanction South Africa and dia businesses, dia eye go clear and dem go know say, e no be business as usual. |
Another thing we de for inside dis tori Tolulope Arotile death: Air force release investigation report and full details of di last moments of Nigeria first female combat helicopter pilot19th July 2020 Tolulope Arotile biography and di rise of Nigerian Airforce first female combat helicopter pilot16th July 2020 Tolulope... |
Dem dey both affect di stabilty of PER. |
E no reach one minute wey im take jump from ground reach di fourth floor come grab di four-year-old as one neighbour bin also dey try to hold di pikin. |
E get some people wey dey wait till Black Friday before dem do any kain serious shopping. |
Nyanya-Mararaba na home to thousands of civil servants plus plenti unemployed youths dem. |
Dem tok say na sake of say di total cost for U.S. citizen to obtain visa to Nigeria currently high pass di total cost for Nigerian to obtain dat kain visa to di United States. |
Pipo weh de know papa moukala say 'woman na yi merecin'. |
pic.twitter.com/qeTUqkgeLA— ELECTIONS CAMEROON (@Elecam2018) September 26, 2018 End of Twitter post, 1 ELECAM bi first react re-act afta weh some foto with telephone weh deh mark x ontop circulate for ELECAM regional centre e Facebook account. |
Didier Drogba retirement: 'My mama begin cry, Mourinho change my life' |
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones: Five true events wey ginger di feem wey dey break records22nd April 2019 Game of Thrones: How to stop spoilers from spoiling jolly for your life15th April 2019 Sophie Turner: Game of Thrones Sansa Stark don marry Jonas bobo for Las Vegas2nd May 2019 Top Tori Quic... |
Dis combination set am apart from other commanders. |
Professor of nutrition, Enio Viera na oga and sabi pesin for study on how human beings dey chop insects. |
De only tin for Biggy mansion weh e go viral na de fire weh e bi catch kitchen and e give fans and kontri pipo toking point. |
Pipo wey go enjoy di new 30k minimum wage Which state for Nigeria go fit pay di N30,000? |
Bayelsa election: Court order DSS to investigate Deputy Governor for fake certificate |
President Buhari, wey be di special guest for Ghana 61st Anniversary party for Tuesday, talk say im go like any cooperation between Nigeria and Ghana wey go end corruption. |
Last year, as part of investigations into Menzgold dema business operations, Bank of Ghana issue public notice on 6 August 2018, where dem caution people say make dem no do business plus Menzgold Ghana Limited. |
Anglophone crisis: Six CDC workers for Cameroon di twist wit pain as gunmen cut dia fingers |
Di suspect say na one of dia gang leaders, wey im identify as Bright, na im kidnap di dead students say one of dem betray am because e get money wey enta im account wey im no pay am, so im call dem and dem carri dem come kill for di bush. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Dis week, 16 housemates dey up for possible eviction on Sunday, na only di head of house Ozo and Dep... |
Another thing we de for inside dis tori 'Jubril Aminu' tori say na fake Buhari dey rule Nigeria no get evidence1st December 2018 1:22 Video, President Buhari don finally tok about weda im be clone, Duration 1,222nd December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Infor... |
She dey train herself to represent Somalia for di 2020 Olympics and she dey also teach self-defence to group of Muslim women Another thing we de for inside dis tori Lagos Fashion Week 2018 for foto26th October 2018 Karl Lagerfeld: Life & times of di ogbonge designer19th February 2019 Nyakim Gatwech: Dis African model d... |
Dia will be only one winner wey we go offer di cash prize. |
Five business wey dey hammer inside dis coronavirus period Six oda sharp ways to move around Lagos without 'Okada or Keke' Wia dis foto come from, Twitter/@fahims Wetin we call dis foto, Fahim Selah for one of im Gokada bikes Who be Fahim Saleh? |
Nigeria nova tok any thing since weh de separatists leader dem di miss, but African lawyer dei boss think say government fit di do investigation, or government notice some kain illegal deals and wan for protect de pipo dem. |
See di new goment guidelines1st June 2020 Petrol price: FG don reduce price to N121.50 to N123.50. |
Another thing we de for inside dis tori How Tanzania dey kill mosquito24th August 2017 Health workers for Nigeria don start strike21st September 2017 Everybodi must do HIV test for Zambia18th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di y... |
Skip Twitter post, 1 CHRDA's statement on the abduction, torture and murder of an officer of the Cameroon National Marines. |
Di astronauts' Dragon capsule launch to di space station at di end of May on Falcon 9 rocket, wey SpaceX bin supply. |
Lynda Chuba-Ikpeazu second for Femi Gbajabiamila to become Speaker of House of Representatives. |
Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 1:27 Video, Dotun Popoola: Di Nigerian ‘metal-bender’, Duration 1,2725th October 2018 1:23 Video, Ekene Ngige: 'Di artist wey dey use coffee dey draw', Duration 1,2313th December 2018 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Durat... |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, BBC Governorship Debate Delta State: Wetin pipo dey expect Another thing we de for inside dis tori 2:00 Video, BBC Governorship Debate Delta State: Wetin pipo dey expect, Duration 2,006th February 2019 #BBCGovDebate: Meet di candidates for Delta 6th F... |
Eric admit say im bin no prepare wella compared to oda housemates wey still dey di house. |
"One of di main di main promise wey Buhari give Nigerians for 2015 na to make sure say Nigerians dey enjoy security, although im succeed to reduce di attack of Boko Haram anoda kain security mata herdsmen killi-killi don turn problem." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Ancelotti wey be 60 years old go officially take ova Sunday and im first match in charge go be di home game against Burnley on 26 December. |
Im talk say e no good say goment officials go dey travel abroad for health check up, say dem suppose dey use hospitals wey dey for Nigeria. |
So many pipo begin dey pack di dead fish wey dem see dey float for di water and for di shoreline so im put law to discourage dem. |
A dumb, miraculous bag of fat. |
"E get some prisoners wey no go fit vote, because of di kind of crime wey dem comit, don make dem don lose dia right to vote." |
•E dey allowed make pesin stay wit me? |
Im also talk say "If di Taliban or others dey use am, na to find out who dem be, no be to ban am - dis mata get as e be now as Afghanistan dey grow." |
Wia dis foto come from, Yawale Nababa Wetin we call dis foto, Dem bin first arrest Sanusi Abdullahi aka SK as dem tink say na im sing di song We no fit do anytin - Musicians joinbodi National Presido of Performing Musicians Association of Nigeria - PMAN Pretty Okafor, say di musician AGY make heavy mistake by mentionin... |
Alibaba say dem go investigate online sale of Nigeria Voters card Jet Li manager say di actor no get any health wahala "Most pipo see Africa today, dem say e no get e-commerce, no logistics, no payment. |
Another thing we de for inside dis tori WAFU Cup: Nigeria Super Falcons faya Niger Republic 15-012th May 2019 Nigeria 2-0 South Korea: Asisat Oshoala score as Super Falcons win dia first match for World cup12th June 2019 Lionel Messi dey top Forbes list of highest paid 100 athletes11th June 2019 CAF Awards: Meet di wom... |
Arsene Wenger final bye-bye "Him bein dey inside him car dey go for di game against Olympiakos. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.