text stringlengths 21 14k |
|---|
Wia dis foto come from, - Wetin we call dis foto, Kaduna state wan upgrade education SUBEB say dem don receive more than 13,000 applications from people wey wan teach. |
Di Gunners £72m signing Nicolas Pepe, bin get opportunity to give im team di lead but miss di chance from six yards. |
Another thing we de for inside dis tori Bedbug on BA Flight: Ghana Aviation Minister dey vex19th January 2018 India aviation authorities don ban fight-fight pilots for 5 years24th January 2018 Ore Helicopter: NCAA dey investigate helicopter wey go pick stroke victim ontop tracffic for Lagos-Benin highway26th June 2019 ... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem dey fear and respect snakes for plenti cultures Di process na say dem go put small poison for animal like horse and sheep, then go come comot di antibodies from dia blood. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon main opposition leader don disqualify e-self from 2018 election22nd February 2018 Cameroon 2018 Election: Opposition wan hold dia Congress1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet... |
Nigeria: Backpackers say to sleep for outside na im sweet pass |
Di thing surprise people well-well because dem believe say Davido and Wizkid get serious beef. |
Wetin we call dis foto, Meanwhile APC Candidate Kayode Fayemi don vote Plenti voters show face early mor mor on Saturday to vote for Ekiti governorship election, even pipo from Independent National Electoral Commission, INEC wey dey organize di vote don tanda wit election materials for some voting point. |
Inside de video weh e circulate online, de kidnappers say de reason na for send message e for across for oda teachers. |
Although she also say coronavirus bring im own challenge come her business domot - as she need to send many of her staff away so as to reduce risk of catching coronavirus and for di food not to carry any doti. |
No group don tok say na dem carry out di attack but the militant groups - Boko Haram and di so-called Islamic State West Africa Province dey worry di region. |
Dapchi attack don put kwesion mark for Safe Schools Initiative We don win Boko Haram - Buhari "If I follow di mouth Buhari gofment dey make say dem don win Boko Haram, I no go support di $1bn special money wey president just approve for di military to take buy equipment", na wetin retired captain Umaru Aliyu tell . |
Di reason na say as human beings, pipo fit overdo or even do mistake. |
Another thing we de for inside dis tori You go fit study Beyonce as university course?6th September 2017 Mans Not Hot: Di man wey dey behind Big Shaq17th November 2017 Nigeria: Singer Simi 'belle sweet' over US Billboard charts21st September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours ... |
Why Nigeria Senate president want make dem sack service chiefs 1 July 2018 Wia dis foto come from, SARAKI TWITTER Wetin we call dis foto, Saraki dey vex say service chiefs no wan work wit National Assembly to end killi killi for Nigeria Nigeria Senate president Bukola Saraki say make dem sack service chiefs wey no dey ... |
Some of im colleague dem don go ontop Twitter to talk about di attack and also show dia concern. |
Na so tok di go up and down. |
El-Rufai: Many of our new teachers no sabi write letter |
American Embassy don reopen Abuja visa service |
We want dem to know say na mistake. |
Tori be say na only 35 pipo dem invite for di wedding. |
Oda pipo wey follow Okah and Obi do di bombing na Edmund Ebiware and Tiemkemfa Francis-Osvwo but Francis-Osvwo bin die inside detention while Ebiware don already dey serve life sentence for jail. |
When you have a responsibility to raise your voice for change. |
Monkeypox: Nigeria don confirm 6 new cases inside 4 states |
Wia dis foto come from, Dino Melaye/Instagram Wetin we call dis foto, Melaye get im haters and supporters 3. |
Wia dis foto come from, Thearon W. Henderson Wetin we call dis foto, Na Trump resurrect di matter wey Kaepernick dey protest on top last year Di talk wey Trump talk vex plenty people, including top players, coaches and even other stars for entertainment. |
Dem dey use donkey for different things No be only Kenya dey get wahala with donkey meat. |
Kim Kardashian and Kanye West marriage and how e don waka for six years 23 September 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wen reality star, Kim Kardashian and rapper Kanye West start to dey date for 2012, di Kardashian bin dey married to basket baller, Kris Humphries till she even get belle born dia first child, North ... |
Opposition parties dem don plan say everything for Togo go shut-down on Friday 29 September. |
Ms Briggs add mouth say "$1bn sef no go reach solve di matter for ground for di Niger Delta region. |
'34% of Nigerians na im dey use condoms' One million new sex infections dey appear evri day - WHO Madam Funmi add say trust for inside di mata also dey help situation. |
Medical staff check di men before dem use helicopter fly dem to shore. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Almos 140,000 pipo sign to support di fowl Di court even tell di neighbour make im pay around $1,100 to di animal owner. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Wetin we call dis foto, Nigeria: Wetin dey happen for National Assembly? |
Davido A Good Time: Fans dey yab Naira Marley for Davido new album |
Im call for mental health programme as way to do gun control reforms, death penalty for anybodi wey commit mass killing and co-operation from political parties ontop gun laws. |
Skip Twitter post, 1 “On behalf of the President & Commander-in-Chief of the Armed Forces of the Federal Republic of Nigeria, @MBuhari, I, Engr. |
ria 2019 election: INEC go display face of evri pesin wey qualify to vote on Nov. 6 26 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di election join-bodi for Nigeria - Independent National Electoral Commission - INEC Friday announce say dem go display voter register for voting units for one week from November 6. |
Sabelo Ndzinisa (Swaziland & Mbabane Swallows) 25. |
Davido 30 Billion Concert: 3 things wey fans wan see |
Wia dis foto come from, Photo Credit: HOTEP ABEKU ADAMS/FACEBOOK Di comments wey Abeiku make get like over 1,000 reactions den over 400 comments, chaw of di menerz dey support di Ghanaians Facebooker. |
One French newspaper Libération quoted five women (in French) say di man dey put one powerful 'diuretics' drug inside tea or coffee give over 200 women. |
Macron don troway salute give pikin wey draw im photo #BloodOnTheFlag campaigner wan send strong message to goment Daniel Oyebanjo III, di 13-month old pikin of D'banj and im wife Lineo Didi Kilgrow, drown inside di swimming pool for dia house for Ikoyi, Lagos on di afternoon of Sunday 24 June. |
Recently, some student bodi bin do I-no go gree waka to di ministry of education for Abuja. |
Im tok say di schools go reopen for students for Senior Secondary School three and Technical School three. |
What this report and others like it have done is nothing more than inflict another form of injustice and violence upon her. |
Moses na regular under before manager Antonio Conte, but dis season e don only make six appearances and just two for di Premier League wit one start. |
"In di process of running na im many of di villagers sustain injuries infact some even break dia leg," im tok. |
See wetin really happun Di president of di Copperbelt University Student's Union add say dem don begin investigate di death of 'Mafishi'. |
Alaafin of Oyo ask Buhari Director of public prosecution Noordin Haji dey also investigate how dem award di contract for $170m more dan wetin originally dey di contract. |
For January 2016, World health organization declare say Ebola no dey Liberia again. |
Wia dis foto come from, Chuwang Dalyop Wetin we call dis foto, Pipo wey survive di attack go comot to go live inside IDP camps Di kain palava wey di attackers cause wipe comot all di pipo inside some communities. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sea for di world no dey get fish like before Countries wey dey involved Between April 2012 and August 2015, na 19 shipping vessels wey show say dem come from EU, na im do illegal fishing for more than 31,000 hours. |
We no commit any offence at allfor di Saint -Louis Offshore Profond and Caya oil and gas deal. |
In 2013, report comot say Malema dey owe goment tax of over one million dollars. |
Nigeria Election: INEC say Permanent Voters Card go dey ready by May Nigeria senate wan make INEC release June 12 result One foreign online store bin advertise say pipo wey dey interested fit buy reach one hundred PVC cards ontop internet wit discount join sef. |
But e get some things wey Mr Mnangagwa take different from im former oga. |
Di father report di mata afta dem threaten am well-well," na wetin di tok- tok pesin add put. |
Im school na one of di ones wey dey work to create new snake anti venom wey pipo go fit use worldwide. |
Geoffrey Onyeama wey be Foreign Minister say Nigeria dey hope say violence no go happun. |
During di 2019 general elections for Nigeria, Twitter na one of di online platforms wey some politicians use spread dia campaign message through sponsored adverts. |
Na we be di physical representation of our support for Trayvon Martin. |
NNPC don begin arrest woru-woru oil marketers |
Meanwhile President Muhammadu Buhari for im reaction to di incident don nack chest say as di armed forces continue to dey receive more equipment and intelligence dem go crush di remnants of Boko Haram. |
We are certainly not a “shithole country”. |
How 'Kasala' di Nollywood feem wey cinemas no gree show win top movie award Dis no be di first time Nollywood actor go reach out to Nigerians make dem helep dem wit moni wen de sick. |
As im still dey US, Nigeria Flying Eagles invite am to come play for U20 World Cup for 2005. |
Another thing we de for inside dis tori How to comot everything wey Google know about you21st December 2017 YouTube don gree allow Swaziland naked dance13th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior Hi... |
E also include Electronic bank transfers. |
So she go borrow money come give am five hundred thousand, but after that e no hear from am again. |
Dem include women still need permission from dia relative wey be man to marry or live on dia own, and also leave prison if dem bin detain dem. |
Dem don also advise say make human beings start to dey chop insect, as dem dey rich in protein, dem boku for world and dem cheap die. |
Coronavirus: President Trump don call Covid-19 "China virus" plenty times. |
Another thing we de for inside dis tori Fashion designer Marc Jacobs don engage im boyfriend5th April 2018 Why di Kardashians wan close 'Dash' fashion stores20th April 2018 New Vogue oga wan use fashion talk plenty things8th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e me... |
Another thing we de for inside dis tori Justice for Wazizi: How Cameroon journalist, Samuel Wazizi die3rd June 2020 Nkoka Kingsley: Lawyers discover ‘missing’ journalist for SED Yaoundé8th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informa... |
Phishing campaign for news bin dey before but sabi pipo for informate say di increase in attack wey dem link to Covid-19 dey really worse. |
I no dey shame to ask pipo for wetin I want wen I dey nack. |
Dem bury Martin Shikuku Alukoye, for im full Kakamega County Youth Service uniform afta im drown dis month. |
Terrorists been attack di town on Monday dey shoot gun anyhow sotay dem even carry food sef from di school but everybody see chance escape. |
People dey vex say why di vice president go comot go hospital for di United Kingdom when correct medical center dey under lock and key. |
Dem suspend di game reach 10 minutes until translator come explain to Rattin wetin dey happen, and dat one provoke am no be small. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: Supreme court decision for Rivers no fit stop us - APC12th February 2019 Nigeria Elections 2019: Supreme Court judgement don end Rivers APC career12th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Infor... |
Zeid Ra'ad Al Hussein, United Nations High Commissioner for Refugees UNHCR, say make Cameroon government try for reduce de conflict for Anglophone regions and allow human rights monitors make dem for give correct information for ground weh e go helep for get solution. |
We fit watch am for free? |
Police tok-tok pesin for Kano command, DSP Abdullahi Haruna, tell BBC say dem rescue about 19 children from Du Merci orphanage Kano, and anoda eight from Du Merci orphanage for Kaduna wit helep from di National Agency for di Prohibition of Trafficking in Persons (NAPTIP). |
'Herdsmen don kill pass Boko Haram since January 2018' |
For many kontris around di world, na opposite dey happun as sabi pipo say fertility rate (di average number of pikin women dey born) go begin drop. |
A post shared by Professor Yemi Osinbajo (@profosinbajo) on Feb 2, 2019 at 6:32am PST End of Instagram post, 1 Dis accident na di second one wey go involve di Vice-Presido inside one year. |
Wetin we call dis foto, Lightning strikes na one of di main reasons why animals dey die by mistake Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet ... |
Dis na after floods make one river overflow kill people and scatter towns and villages. |
Meet di candidates < Go back to di candidate list Di gist Another thing we de for inside dis tori Senator Ademola Adeleke don win Osun State PDP govnorship ticket.22nd July 2018 Osun 2018: Fire for fire as governorship candidates jam for BBC Yoruba debate14th September 2018 Senator Adeleke: Four days to Osun election, ... |
Di orthopaedic hospital talk say dem dey struggle to cope with five staff wey dey don employ before and wey get mental problems because of drug abuse. |
Wia dis foto come from, This is Africa Wetin we call dis foto, MacViban tok "we go get some writer for tok about e for social media and for website," Even after 11 years Dzekashu di still mimba Bate Besong with smile for corner e mop, "Ah di always mimba say Bate Besong be bi na lively person weh e bi generate energy w... |
"Even my closest friends no know, so na my secret, anytime dem come my place dey discuss politics, I dey chook mouth but dem no know say I neva vote before." |
Im say di new Mama dey sleep since, but "because of all dat dancing, di labour dey very fast and smooth." |
Since den di Kano goment don deny di accuse and di kontri joinbodi ontop corruption mata, Economic and Financial Crimes Commission plus im sister, Independent Corrupt Practices Commission never open mouth tok di mata. |
E don accuse Mr Buhari before say e dey try turn Nigeria to Islamic kontri and im goment no wan do anytin on top all di kill-kill wey dey happun. |
See latest you need to know 4 September 2020 Wia dis foto come from, N-Power 2020 registration N-Power Programme wey Nigeria goment arrange to employ young pipo don clear latest news about Batch C application wey dey fly upandan about shortlisted successful candidates for second stage of di 2020 programme. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liverpool go go ten points clear for table if dem beat Man City Liverpool go fit go di season unbeaten? |
"I don dey here for 25 years and I neva see dis kind investment for pay-per-view fight," na wetin BBC Sport boxing correspondent Mike Costello tok. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.