text stringlengths 21 14k |
|---|
Address: 1Hb5FWGa4Fe33NMXrt5Ddr5Sc2o7Nuuami#Nigeria #APCNigeria #APC pic.twitter.com/LNfDFzplar— Nigeria Fuсk (@APCNigeria) April 14, 2018 End of Twitter post, 3 Tori be say, e dey look like dem don hack di account dat is anoda person don begin control di account. |
'How vigilante kill my only pikin' |
Dis ban dey come afta oga Bility carri Fifa and Caf go Court of Arbitration for Sport to challenge dia recent arrangement wey go see Fifa Secretary-General Fatma Samoura take over as oga kpatapata of Caf. |
Dis go fit affect how pipo di live, population go feel de pinch as deh go pay more for oil products" Ngnitedem tok. |
Wen I explain say dat one pass my power, im say make I check which yacht dem buy for Athens around di time wey she reach dia from Sofia. |
Malaria na parasite wey dey spread through blood sucking mosquitoes and e dey kill pickin dem well-well. |
Barrister Akere Muna say ,"If we no fit fix dis impartiality for constitutional council we no fit fix any tin", Barrister Akere tok. |
How people don react for London Plenty people don dey react differently on top dis Uber matter. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tim Friede tok say im madness get sense Glanville say while dem no dey give Friede money for snake to chop am, e go collect plenti money if dem find cure. |
President Biya tweet about di message. |
Another thing we de for inside dis tori Ronaldo no go face charges ontop alleged rape22nd July 2019 Cristiano Ronaldo rape allegation: Why di accuse dey worry Nike5th October 2018 Idrissa Gueye: Senegal midfielder go do medical with Paris St-Germain29th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ugh... |
South Africa flood: Number of pipo wey die don increase afta Durban rain |
Another thing we de for inside dis tori Quarter of child marriage dey happen inside Africa11th October 2017 Dis woman wan help you do safe sex12th October 2017 Video, 100 Women: Why women and girls no sabi read or write?7th October 2017 Video, #DayOfTheGirl: Nigerian girls talk di palava dem dey face11th October 2017 T... |
Cruise act as US agent Ethan Hunt,like e don be for all di Mission: Impossible films, wey dey try save di world from bad pipo with di helep of Benji Dunn (Simon Pegg) and Luther Stickell (Ving Rhames). |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus lockdown: 'He tell me say e go kill me' 'Rise in abuse cases' During di first week of lockdown for South Africa, police receive 2,320 reports of gender-based violence - 37% higher dan usual. |
Na poverty dey make Africans come Europe - Macron Why small-small girls for Nasarawa dey go abattoir instead of school Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, World Cities Day: Lagos people dey vex Minister of Trade and Investment, Okechukwu Enelamah tok say, di factors wey dem use do di re... |
Another thing we de for inside dis tori 2018 Winter Olympics: North Korea go send team go Africans dey react to di latest talk-talk between di two countries, and dem say sports get plenty power pass war.9th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3... |
Aubameyang own good sotey dem nominate am for FIFA Best Player of di Year award - di only African wey don collect dat kind award - while fellow BBC African Footballer of di Year nominee Sadio Mane join di 28-year old for di Ballon d'Or shortlist. |
Another thing we de for inside dis tori Audio, BBC Pidgin Corona Minute18th September 2020 Players wey cough on purpose fit collect red card, tok Ifab & FA4th August 2020 Premier League fixtures: Liverpool go play Leeds for di opening game of di season20th August 2020 Victor Lindelöf: Swedish footballer & Manchester Un... |
Im na Ika man wey come from Owa-Alero for Ika North-East local goment area and im na first pesin from Anioma to become guvnor for Delta State. |
Another thing we de for inside dis tori Top 5 yabis wey Trump and North Korea don yab each other22nd September 2017 Mayweather don enter Trump wahala15th September 2017 Eminem don scatter social media as im yab Trump11th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass ... |
Before 2008 election, im bin say, "if you lose election and di people no want you again, dat na time to leave politics." |
Some of dem show village wey burn. |
Odas say wusai e take moni for open business, say na Cameroon tax moni she use for go invest for anoda kontri. |
Di draw for Uruguay 2018, di sixth FIFA U-17 Women's World Cup, go happen for Wednesday 30 May, for FIFA House for Zurich. |
Also American Embassy wish, "make goment take more measures afta national dialogue for bring peace for Northwest and Southwest regions". |
Their concerns include di way Uber take dey do background checks on drivers and di way dem dey report serious criminal offences. |
First Minister Nicola Sturgeon attend di service. |
Onitsha market fire: 'I lose my retirement moni afta 30 years of savings' Ogechi Obidiebube , Lagos 17 October 2019 Wia dis foto come from, Dr Bankrichards Ukwu Wetin we call dis foto, Mrs Ukwu bin work for bank for 30 years before she open business for Ochanja market Retired banker Mrs Nkiru Ukwu save all her moni, op... |
Goes a long long way...— MannyNorte (@MannyNorte) October 7, 2018 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Burna Boy don come 'Outside' with first major album for 201827th January 2018 Wizkid sellout im show for O2 Arena28th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Surv... |
AFCON 2019: Workers for Olembe site di strike Why CAF fit don comot 2019 AFCON from Cameroon hand Na for November 2015 weh Cameroon and Piccini group sign contract for build 60,000 seater stadium for host 2019 nations cup before CAF shift'am for Egypt. |
Lagos lockdown: How one coronavirus testing centre dey operate |
Lady Gaga Tricon, VMA winners 2020 and Chadwick Boseman tribute for MTV Video Music Awards 31 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Chadwick Boseman inspire many pipo with im role as di king for di feem Black Panther Di 2020 MTV Video Music Awards see Lady Gaga nearly cari all di awar... |
For pipo wey bin don dey dream to make am for Europe, dis one no reach dia level. |
It will always be my honour. |
Okezie Ikpeazu, Ifeanyi Okowa, Rotima Akeredolu, oda Nigeria Governors wey catch Coronavirus and how dia health dey now |
Dem sama warning say drinking dis substance fit cause nausea, vomiting, diarrhoea and symptoms of serious dehyrdation. |
Another thing we de for inside dis tori US travel ban go include N Korea25th September 2017 US: Court don stop President Trump latest travel ban order18th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn pla... |
For di end of di attack, many people injure and plenty houses burn. |
Wia dis foto come from, RAJESH JANTILAL "All criminal activities and looting of properties of foreign nationals we no go tolerate am‚ and di police and oda law-enforcement agencies must act witout fear or favour," she tok inside one statement. |
Others di look na France and e relation wit it former colonies, say make France komot eye from affairs of kontris laik Mali, Cameroon, Gabon. |
Di ruler of di Emirate of Dubai no tok anythin weda visa application fee go dey or how much e go be. |
Dem make di doll to resemble her. |
On Friday 17 March 2018 na im Morocco send dia application give FIFA and dem dey hope say afta dem host di world cup dem fit maintain all di stadiums dem go build take do oda beta football tins. |
Di disease wey fit spread through dat kain dirty water, don claim e first life. |
AFCON weh e start for June 21 wit 24 teams go end today, July 19 as Alioum go blow de final whistle for Senegal-Algeria match and for de whole tourney. |
Another thing we de for inside dis tori Katsina attacks make 600 women widows, turn 2000 children to orphans for Batsari - Town chief14th July 2020 #NorthernLivesMatter: See di five recent attacks wey shake northern Nigeria11th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registra... |
Even if na to beg my brother, but im too no fit help because im too dey desperate.'' |
Wia dis foto come from, Aisha Buhari Shaking APC table For October 2018, Aisha Buhari, wife of Nigeria president on Sunday post for all her verified social page dey bad-mouth APC wey be her husband party. |
Dem go only announce new date after dem see how di political situation be." |
For weti weh e motivate e for start football academy for woman pikin, "Ma motivation na wusai ah komot. |
US introduce law to deport migrants sharp-sharp without court 23 July 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Rights activists protest against ICE near di organisation headquarters for Washington DC last week US gofment dey introduce new law wey go make am easy for dem to deport migrants wey no get... |
Di protest movement tok-tok pesin Mohamed al-Amin say now, dem don consider di military council as "part of di goment dem remove" and nack hand for chest say dia protests go even go up. |
For im opening statement, di president of di Senate, Ahmad Lawan say di public hearing dey important because of how plenty pipo dey tok about am. |
Another thing we de for inside dis tori NYSC certificate: PDP want make Buhari sack Finance Minister Adeosun ontop forgery8th July 2018 Democracy day: Buhari say im go sign di 'Not too young to run bill' into law in next few days29th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey ... |
Since den reach today, Iran and US don dey fight each oda. |
Penis bleaching Wia dis foto come from, LELUXHOSPITAL Wetin we call dis foto, Lelux hospital say dem start to dey bleach penis when patients start to dey ask for di service Penis bleaching dey make waves today for Thailand. |
Another thing we de for inside dis tori Asaba 2018: Athletes wey hook for airport don reach destination1st August 2018 1:29 Video, Lauritta Onye: 'I no dream say I go be sports star', Duration 1,2920th May 2018 1:53 Video, Sexism: Sports get problem with women?, Duration 1,5326th October 2017 Commonwealth Games: Deputy... |
Zainab case: "I no go bow to pressure" NDC demand Security Minister to resign Why I assault lady for CCTV footage "I waka comot with my sista to go buy jeans and some light cloth. |
These are CDC workers in Tiko whose fingers were cut off with machetes while at work by suspected Ambazonian fighters. |
Seychelles get three official language As na Britain colonize di kontri before dem get independence for 1976, e no dey surprising say English na one of di official language for Seychelles, especially for mata wey consign bizness and goment. |
Dem dey come out evri four years and go back like crabs. |
Kontris wey been dey cose to eliminate measles don dey see laerge outbreaks. |
Ghana's President also talk plus de Black Stars coach, Minister for Youth and Sports, de President of the GFA Normalisation Committee over Gyan en decision to quit de national team over captaincy issues. |
See kontries wey you fit become citizen by birth 'Body odour' make airline kick family comot from plane US tok say dem go suspend to give visa wey go lead to permanent residency for pipo wey come from Nigeria, Eritrea, Kyrgyzstan, and Myanmar. |
Nigeria captain Asisat Oshoala equalise later for di 32nd minute. |
Dis one mean say bus wey for carry 18 pipo no suppose carry pass 11 pipo. |
pic.twitter.com/Sg3HRdtWMP— NASO E BI (@NASO_E_BI) October 8, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 When your father is not buying the dodo you are frying. |
Di 28-year-old Gabon player na sharp striker. |
But di Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) tok say dem neva still know wetin cause di fire. |
Any US President don chop impeachment before? |
"Di women no get voice for church." |
Joy Nunieh, sacked MD of NDDC |
International Mother Language Day 2018: You fit speak your language? |
Anoda trader na Nuhu Sheka, e say dey business pay die and dat some family sef dey use di zobo leaf to even cook correct food. |
Wetin we know Manager Ole Gunnar Solskjaer go like make im stay until di season end, onto say dem still get three competitions and fit play up to 18 games im just ova two months. |
Di wife fit dey circumcise and she go come begin insult di uncircumcised woman. |
Another thing we de for inside dis tori Why Blac Chyna wan sue Kardashian family19th October 2017 Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey... |
Im siddon wit BBC Pidgin to talk about fashion for Nigeria and dat agbada wey go viral. |
19 October 2017 Wia dis foto come from, Nivea Wetin we call dis foto, Di new advert for "Natural fairness" cream come out for Nigeria, Ghana, Cameroon and Senegal Cosmetics company Nivea dey under fire because dem do marketing for skin bleaching product in West Africa. |
pic.twitter.com/37Lnd65G2k— Postsubman (@Postsubman) April 10, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 LUTH should be explaining how Nneka died not me - Dr Anu of med contour defends herself. |
A team of security pipo from Nigeria secret police - di Department of State Services, di Force Criminal investigation department (from Nigeria police department) bin arrest Magu to appear before Justice Ayo Salami presidential panel wey di investigate di anti-graft agency during im tenure. |
"We get relationship, we go work over di mata." |
Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES I no be busybodi man, I be businessman Govnor Ambode fit return back to business and im no be JJC for dis kain area. |
On Monday, Zimbabwe army generals talk say Mr Mnangagwa don agree say im go come back come join di plan wey dem dey do for another government. |
#PeterObiWeKnow— Czar (@eze_udembaNG) October 14, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 U guys has done more more harm than good to this nice combination of @atiku and @Peter__Obi . |
Banks wey helep MTN don carri $16m 'gbese' to refund Nigeria Nigeria Labour Congress do 'we no go gree waka' for MTN offices CBN dey claim say di company use mago mago cari go di moni go obodo oyibo and dem also fine four Nigerian banks wey get hand for di mata. |
You know remember sweet yam, three leaf yam? |
Nigeria Labour Unions no want - Labour Unions for Nigeria say President Buhari no follow dem yarn about di plan and dis free trade go destroy di kontri economy kpatakpata. |
#OneAndIndivisible#PaulBiya#20Mai2018#NationalDay2018#TT237#Team237 pic.twitter.com/4uzumeyYxi— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) May 20, 2018 End of Twitter post, 1 French President Emmanuel Macron join oda kontries to congratulate President Biya. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Dis girl for Kashmir, wey India dey control, dey put Henna for hand Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, All dis Sheep wey dey for China capital, Beijing, don ready for customers wey wan jollificate the festival Wia dis foto come from, EPA Wetin we ... |
For dis church, dem dey use chain dey chain pipo wey come to get healing. |
Now, one global app wey dem dey call Air Visual don kukuma say di air for dia no dey safe at all. |
Another thing we de for inside dis tori Atletico Madrid 1-0 Arsenal (agg 2-1)4th May 2018 Atletico Madrid nack Marseille 3-0 to win Europa League17th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic wast... |
I accept di sentence wey di court give me and hope say I go pay for wetin I do through my community service." |
Obituary: Zura Karuhimbi from Rwanda save plenti pipo from genocide |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Some pipo dey wey tok say dem bin know say e no go work from day one. |
I no believe am," im bin tell journalists. |
See wetin happun for di last 30 minutes of George Floyd life and fotos of di protest wey follow Mr Rogers show face for Henrico court for di outskirts of Richmond on Monday, Im dey face charges of assault and battery. |
Southgate call up Tammy Abraham and Fikayo Tomori of Chelsea wey dey qualified to play for Nigeria sake of dia parents. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.