text stringlengths 21 14k |
|---|
Rivers State Governorship Election 2019 Result: Police stop Rivers protest afta Govnor Nyesom Wike put ban |
Di survivors den sidon to eat - e bin dey late for evening, by dis point dem neva chop anytin since. |
Obama and Trump blast each oda ontop wetin dem achieve during dia time as US Presidents Trump press conference stop as one man shoot gun near White House Wia dis foto come from, Cardi B, Melania Trump Wetin we call dis foto, Cardi B and Melenia Trump Melania Trump also yarn say her husband go deliver for American worki... |
Another thing we de for inside dis tori Tanzania: Police don arrest drinking and kissing pastor24th January 2018 Crocodile kill pastor wey dey do baptism5th June 2018 Zimbabwe: Palava for activist Pastor wey abuse Mugabe25th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don... |
Buhari di military dictator vs Buhari di civilian presido: Three things wey dey constant "You announce simple three-point agenda wen you resume office, security, fighting corruption and di economy. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Secret trial don start for Boko Haram suspects11th October 2017 Nigeria: Three women bombers don blow demself for Maiduguri7th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovator... |
Now tori dey comot say di Brazilian playmaker dey among.2nd September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause ... |
Kano marriage proposal video of man wey kneel down propose to im babe don cause problem 15 July 2020 Wia dis foto come from, Shamsu Mohammed Wetin we call dis foto, Di boy and girl dey hug each oda afta di proposal Video for social media wey show one young man from Kano state for northern Nigeria kneel down dey put rin... |
Mugabe rule Zimbabwe since independence for 1980 as prime minister and president, before dem force am comot power for 2017. |
Hisbah PRO, Adamu Yahaya, wey chook mouth for di mata tok say wetin dis Christians dey do show say no be all Christians dey against Hisbah and Muslim laws. |
We want assure Ghanaians say Govment den health partners go make sure de situation be contained" Mr Manu add. |
I honestly wish she reveals the identity of the dog pic.twitter.com/kEn9c2Hv0k— Kemi Ariyo (@d_problemsolver) April 19, 2018 End of Twitter post, 1 "I come hate di man for wetin im do. |
"For example, meet with di same person to have physical or sexual contact (for example, a cuddle buddy or 'sex buddy'), provided say you no dey sick. |
Wia dis foto come from, MagnusAbe/Facebook Wetin we call dis foto, Senator Magnus Abe say e believe in direct primaries. |
Rema: Nigerian Singer & Lady crooner break silence on Nimie wey make fans get 'pepper bodi' weda na im girlfriend |
Tori be say na wen di mother go check, na dia she see Muhammad on top one of her pikin wey make her shout, as e comot wan run, her husband pursue am before neighbours helep catch di rapist. |
"Dis na why Juventus bring me come here, to epp do tins wey dem never do before," Na so Ronaldo wey don score 18 goals, inside im last Champions League knockout appearances and wey don dey directly involved with 76 goals, in 77 knockout matches (62 goals, 14 assists) tok. |
Agbam say im follow for pipo wey dem dey owe backlog of di monthly stipend as dem never pay am for di past four months. |
Nicki Minaj dey set to marry her bobo Nicki Minaj say Grammys oga bully her No bodi sabi wen she make di decision even as her song "Megatron" wey she release for June still dey burst speakers. |
Di thing dey help stop constipation - but e get health benefits wey big pass dat one. |
Wia dis foto come from, Twitter/@Gboyegakosile Di DG say dem dey try put out di fire as di Lagos state federal fire service and NPA Fire service dey on ground to quench di fire make e no spread again. |
QTMPY on Mercy Johnson Juliet Ibrahim on QTMPY Forson follow BBC Pidgin tok plenti tins from Naija jollof rice to di question wey she don tire to hia for pipo mouth for our feature, Question Till Mouth Pain You. |
Di documentary start with Regina dey tok about how she first find out say she get belle. |
Latest iOS update: Three important Apple "iOS14 and iPadOS14 new updates" to sabi & how to get am |
She say wen women gada give dis kain warning, di community dey always take am very serious to avoid di consequences wey dey always follow. |
Twenty-three pipo die and e totally destroy one girl’s school. |
Di hospital first think say na pharyngitis dey worry Sofia before dem come find say na malaria. |
He explain say "we make ready sey we go give wanna support. |
Wia dis foto come from, Getty Images Bankruptcy For 2011 di company cash drop to $957 million from di $1.6 billion wey dem bin get for 2001. |
Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th Septem... |
Skip Twitter post, 1 My son has tested positive to coronavirus. |
Abubakar Isa na businessman wey dey stay Kano and e tell BBC Pidgin say dis na di first time wey di state go experience inconclusive elections and na di reason why uncertainty and some tension dey. |
For some schools wey BBC Pidgin visit, dem don ready di exam hall for di students to observe physical distance inside di halls. |
UN say dat katakata kill around 300,000 pipo. |
Madam Obama, wey record her speech before Oga Biden announce im running mate, Senator Kamala Harris, six days ago, bin attack Oga Trump. |
Wia dis foto come from, Twitter/@NGRPresident Wetin we call dis foto, Ibrahim Tanko Muhammad na acting Chief Justice of Nigeria Na for January oga Onnoghen case land for Code of Conduct Tribunal afta Code of Conduct Bureau charge am say im no declare evri-evri wey im get. |
Di Nigeria goment say di 12.5kg gold bar - wey Central Bank of Nigeria (CBN) don buy - meet di London Bullion Market Association (LBMA) standard, wey mean say any one in di world fit buy am wit confidence. |
Ethiopian Airlines: List of kontris wey dia citizens dey inside Sunday crash |
Lagos suicide hotlines: 08058820777 and 09030000741. |
But one person wey her leg no touch di ground for di Lagos side of di auction na di real Tutu herself. |
To protect yourself, World Health Organization tok say e dey important: cover your mouth and nose when you dey sneeze, use tissue or your elbow put tissue straight inside closed bin after you use am. |
Skip Twitter post, 1 If nothing else, tonight has to act as a wake-up call for Emery. |
Katy Perry na the one wey host the show and she come close with her own single Swish Swish with Nicki Minaj. |
2019 election guideline: Tins you no suppose do 'Dem arrest me, call me prostitute sake of I go teach women to wear condom' Several women wey do Lalle get problem with card reader for 2015 elections as dia fingerprints no gree read, and as elections don reach ground finish, di mata don come out again and local tori pip... |
See how Gana disturb Benue, turn "Most Wanted Criminal" before sojas kill am How Rivers 'most wanted criminal' Bobosky die for Police net Wetin be di signs of failed state Ethnic clash Sabi pipo reason say one of di sign say kontri don begin dey fail na wen some group for di kontri still dey wan revenge wetin don hapun... |
No be so for Nigeria14th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic wa... |
"Ah di wanda now if de target na SDF or na for put pressure for goment for grant dia independence", Njong tok. |
Mummy calm down boy biography: Govnor of Lagos ask pipo to learn from viral video of little Oreofeoluwa Lawal-babalola and 'calm down' 29 July 2020 Wia dis foto come from, Instagram Wetin we call dis foto, Lagos State Govnor Babajide Sanwo-Olu dey find di boy wey don totori many with di way im sabi tok well Mummy calm ... |
25 March 2020 New Informate 21 May 2020 BBC Pidgin don launch 'Covid-19 in 60 seconds' wey be daily video on tins to know. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, For Liberia capital Monrovia, one man dey blow im horn on Monday to celebrate former international football star George Weah wey enter office as president. |
"Wetin di clinics no suppose to dey trade wit di women hope." |
Instead of Cameroonians being proud of their country's efforts to prepare for this epidemic, they are the first to denigrate what has been done, while some countries admire it. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Porto goalkeeper Iker Casillas make history as di only player wey don play 20 UEFA Champions League campaign. |
#MGO72— Pastor Adeboye (@PastorEAAdeboye) July 13, 2020 End of Twitter post, 2 Respect your husband "No matter how woman dey successful, na her husband be di head of di house." |
BBC tori person Chakuchanya Harawa talk say people dey fear to sleep for dia house so dat vampire no go come bite dem. |
part from Davido and Angelique Kidjo you fit listen to May playlist for Apple music featuring favorite African songs of all time from Youssou N'Dour to di late great Tony Allen Dem dey also torchlight new musicians like the South Africa hip-hop artist popsnotthefather. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 One parent Martin don tell BBC say e pikin weh deh bin kidnap na form 6 student. |
Dem get hand for di matter." |
Both of us go dey OK with am". |
Another thing we de for inside dis tori Edo Assembly crisis: You dey look for trouble - Oshiomhole warn Obaseki22nd June 2019 Kano Assembly: 'If we find govnor Ganduje guilty we go impeach am'15th October 2018 Shiite protest: Senate dey vex for Islamic Movement of Nigeria, security tight for National Assembly10th July ... |
Shearer, for Blackburn for 1994-95, and Andy Cole, for Newcastle United for 1993-94, two of dem join hold di Premier League scoring record for a 42-match season - wit 34 goals. |
Ogunyemi, wey follow BBC Pidgin tok after dem announce di strike, say e dey necessary for di joinbodi of lecturer to show di goment say dem serious. |
Dem dey call di place Giri pottery center. |
Skip Instagram post, 1 Very touched, congratulations to this young boy! |
Na so de release weh Barrister Akere Muna sign di read. |
Sabi pipo for BudgIT use di total moni wey govnors don collect for di first seven months of 2018 take calculate which state go fit and which ones wey no go fit to pay. |
Lawyer - Why I carry Oxford University go Igbosere court and no be obodoyibo - Lawyer 15 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigerian lawyer Ogedi Ogu, don explain di reason why im take University of Oxford and Oxford University Press go Lagos High Court for Igbosere instead of obodo oyibo kontri. |
Wia dis foto come from, Jean Pierre Bucyensenge Wetin we call dis foto, Afta some years Karuhimbi meet one man wey she bin save. |
Di police tok-tok pesin, Gambo Isa say dis reward na to epp police pipo get sharp sharp info about di bad boys dem and ensure say dem rescue oga Umar from dia hand on time. |
My skin change, I get peace of mind and di one wey important pass, na say I learn about my bodi. |
"Make church issue public statement, say deh bi neutral from state, say Anglophone marginalisation be justified, condemn human rights abuses and call all side for stop de fight", de group tok. |
Posterity will judge all of you— Prince K'challa (@KolaShangOne) March 22, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 I'm sad that some of you are dragging One Mr Adesina Ogunlana for protesting the increment on LUC by Lagos state govt. |
Yesterday we tok about de first three we deh bi disappear before odas follow dem disappear. |
BBC spend one day wit Godwin wey come Lagos to look for beta life, but end up dey sleep under flyover city. |
AMVCA 2018: Three tins wey you fit don miss for dis year award Wizkid Fever and Tiwa Savage hot sotey e dey make pipo stew Tiwa Savage don become first woman to win MTV Best African Act But no be only musicians enta Dubai for di festival, some Nigerian celebrities dey dia too BBNaija star, Cynthia "Cee-C" Nwadiora, Ebu... |
People come after am when di news reach social media and the comedian comot apologise on di mata. |
White meat like chicken dey bad for your health - New report You wan live long? |
Another thing we de for inside dis tori Google's Huawei Android restrictions: Huawei fit continue to update dia phones21st May 2019 Huawei: Five reasons di West dey worry about di Chinese company20th May 2019 Google pause Huawei from using Android20th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughell... |
Champions League: Tottenham Hotspur vs Man City, pipo dey blame Drake for Aguero penarity miss |
But if di property dem dey outside village, di wife and daughters dem fit get chance to touch dem. |
Another thing we de for inside dis tori Ebola virus don reach Cameroon?31st January 2018 New Ebola virus: Sierra Leone goment find new virus inside bat27th July 2018 #DayOfTheGirl: 'Hail your female pikin today'11th October 2017 Nigeria vs Congo: Port Harcourt dey safe?28th May 2018 Ebola: DR Congo don confam new outbr... |
Di election for Plateau bin dey peaceful. |
PDP and Atiku dey ask di tribunal for five tins. |
Because wen you vote, you don do wetin you suppose as citizen. |
Nigeria dey fight corruption Supporters of di Nigeria government, and dem plenty, wey no gree with dis report get plenty examples of how government bin dey fight corruption. |
Winner: Morocco South Africa vs Mauritania. |
Another thing we de for inside dis tori Na lie say Super Falcons players no wan comot hotel for France - Media officer23rd June 2019 Women's World Cup: End of di road for Indomitable Lionesses as England knockout Cameroon23rd June 2019 Women's World Cup: Nigeria Super Falcons don crash comot against Germany22nd June 20... |
Johannesburg Mayor say no reason to beg Nigeria for Xenophobia South Africa President tell Nigeria sorry for Xenophobia Madam Dabiri-Erewa confam say some states too dey ground for di Lagos Airport to receive dia indigenes and say sim card, transport money and food dey for all di pipo wey just land. |
Fans dey sign petition make dem redo Game of Thrones season 8 'Sansa Stark' don marry Jonas bobo for Las Vegas Di last episode suppose reveal to viewers, who go siddon final final ontop di Iron Throne, to control di all di world (of that ancient time). |
See how PMS price don change within 20 years2nd July 2020 Video, Oil price: Wetin pipo dey tok on top reduced cost of petrol pump price for Nigeria20th March 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school grad... |
Female Genital Mutilation: 'If di Emir say make dem stop to cut girls, dem go stop am' Dem no support media player for your device Female Genital Mutilation: 'If di Emir say make dem stop to cut girls, dem go stop am' 6 February 2018 February 6 every year na UN day for Female Genital Mutilation wey don affect 200 milli... |
Wetin we call dis foto, Isaac Wonwu Di APDA Candidate, Ezekiel Warigbani Zebulon tell BBC Pidgin say "Na show of shame and disgrace to dat umpire INEC. |
Wia dis foto come from, GHANA EDUCATION SERVICE/FACEBOOK Ghana presido say di kontri Education service don arrange di academic curriculum wey no go make students lost anytin even as dem no too go school dis year. |
Another thing we de for inside dis tori Suspected cattle tiffs don 'killi killi 26' for Sokoto and Zamfara11th July 2018 Fulani herdsmen: Ghana gov't build cattle ranch to control wahala11th July 2018 1813 pipo don die for Nigeria kill kill inside 201828th June 2018 Video, Plateau killings: 'Dem kill my four pikin'28th... |
Friday, 27 September - Sign Language Rights for Deaf Women Saturday, 28 September - Sign Language Rights for Deaf LGBTIQA+ Sunday, 29 September - Sign Language Rights for Deaf Refugees Di hashtag wey dem dey use na #IDSL2019 #IWDeaf2019 Another thing we de for inside dis tori Di boy wey dem kidnap from im family to gui... |
Six reasons why buildings dey collapse 20 pipo die for Ita Faaji building collapse - Lagos goment Oga George say most of di buildings dem for Lagos no dey properly procured. |
According to tori, lecturers don take over some of di duties of NASU like to screen and register new students so dat dem go fit carry on with di school calendar. |
Cameroon elections: Crisis Group say make AU do prevention |
It’s still the first week of June. |
I go back to school, take exams, work and write book," im tok. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.