text
stringlengths
21
14k
ameroon: Shoot-shoot for Mamfe region fit don injure school children 14 December 2017 Wia dis foto come from, STRINGER/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Cameroon English speaking region dey protest marginalization.
Di Electoral Commission of Ghana say dem register over 2 million Ghanaians who dey participate in referendum for Thursday creation of six new regions for di Kontri.
Wetin we call dis foto, Motorised sprayers for Ikeja centre as dem dey prepare Di Sampling centre - Wetin dey happun inside Di sampling centre for Agege be di most ready for di tasks but di capacity low.
"We therefore maintain say all votes wey Atiku get for di election na wasted votes".
Another thing we de for inside dis tori Cardi B don become first female rapper to get two Billboard number one hits3rd July 2018 Nicki Minaj: My sexelency no mean say my fans dey sleep around16th June 2018 Met Gala 2018: 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala8th May 2018 "Beyonce light skin dey help ...
Pulev, na former European heavyweight champion.
Fashola - Third Mainland Bridge no dey dangerous to use - Fashola 21 April 2019 Wetin we call dis foto, Goment say dis na one of di areas wia dem don already plan to repair Nigeria ministry of works, power and housing yan say Third Mainland Bridge for di commercial capital Lagos, dey safe to use.
Enta di word wey you dey find Go back A Accreditation : Accreditation na way dem dey use know which voter dey qualified to vote before voting start.
#ANPI2019 pic.twitter.com/rkggl2U44E— Alibaba Group (@AlibabaGroup) November 16, 2019 End of Twitter post, 1 On Friday 15 November, Ma and oda big big pipo like di former Secretary-General of di United Nations, Ban Ki-Moon and popular Chinese film star Jet Li go Jubilee House for Accra to visit presido Nana Akufo-Addo.
Di second woman, cari hot water pour her 14 year old house girl say she sleep on top di sofa wey dey for parlour.
Gulf of Oman tanker 'attacks': US, Iran dey argue who rescue crew
"I dey very proud to dey return back to Chelsea as head coach," na so Lampard tok.
Im bin dey set to perform for Wireless Festival for London on Friday July 3, alongside A$AP Rocky and Young Thug.
Dem don change dem style to become party wey I dey pledge my loyalty."
Meanwhile international flight passengers including those wey dey come from Ecowas kontri go pay 100 dollars.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus lockdown: Nigeria filmmaker Niyi Akinmolayan do cartoon video to teach children how to survive Covid-1916th April 2020 See wetin dis women dey use dia motorcycle do23rd April 2018 Coronavirus and sex: Wetin you need to know31st March 2020 Top Tori Quick facts you need...
But no be only Henry dey struggle like dis.
Chale Wote 2019: Wetin be Pidgin Imaginarium?
Wia dis foto come from, LAGOS STATE GOVT/TWITTER Wetin we call dis foto, Lagos state fumigates schools ahead of resumption Di state goment for dia twitter handle add say schools must enforce social distancing and wearing of face masks dey compulsory.
For 2018, Nigerian Army join hand with di MNJTF rescue pass one thousand pipo from Boko Haram hand.
#WeAreNigerianCreatives pic.twitter.com/h3VXpPk7tF— princess kay (@princess_kay__) March 2, 2018 End of Twitter post, 3 talk to some of di artists wey join body for di #WeAreNigerianCreatives hashtag.
else dem go carry di matter go Supreme Court.
aul Kagame: Oyibo get 'human right superiority complex' 25 June 2019 Wia dis foto come from, Spencer Platt/Getty No be today Rwanda president Paul Kagame begin fire oyibo; weda Americans or Europeans.
"E good to regulate sex work " - Lawyer Goment wan block internet porn site "Man/ woman relationship no dey common" Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, E no dey common to see pipo of opposite sex be firends No be common tin to see pipo wey dey friends of opposite sex no siddon try change status...
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Florida shooting: 17 people die for school attack Trump: Florida School Police na fear-fear man Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Dem don plan three national action to take end gun violence palava for America.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 419 pipo for Nigeria bin convince dem say, if dem buy World Cup Fan ID for $300 plus return ticket, dem go get employment for Russia.
President Muhammadu Buhari last week give di Senate Muhammad name for screening afta di National Judicial Council bin recommend di Justice for di job permanently.
Why is Nigeria such a sickly nation?— Aare Int'l (@AareShido) December 3, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Nigeria cannot afford 56k minimum wage Let Buhari not kid himself— Malware (@0lisa_) November 27, 2017 End of Twitter post, 3 Tori be say di workers union want make di new minimum wage cover all di...
You gave us so much to laugh about.
she tok Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram I was never arrested.
Nigeria journalist don win BBC award How BBC Komla Dumor award change my level - Didi Akinyelure Rubadiri na winner number 6 of di award, after Solomon Serwanjja, Waihiga Mwaura, Amina Yuguda, Didi Akinyelure and Nancy Kacungira.
Some of di contracts wey Beal Construction Company do for di state, wey dem collect plenty money for include: Furniture wey dem supply to 66 secondary schools for Kebbi State wey cost N987million; Water and drainage system for di Kebbi Central Mosque wey cost N110million; Building of di Mohammed Maira Secondary School ...
The journey hasn’t been easy but we are thankful for where we are headed.
Another thing we de for inside dis tori Khachaturyan sisters wey kill papa wey abuse dem touch Russian pipo heart22nd August 2019 Morocco Journalist go face trial for 'abortion and adultery'7th September 2019 Domestice violence: Report say lovers wey go kill dia partners dey follow eight steps31st August 2019 Top Tori ...
Stretch-marks, k-leg, tribal mark, all of us fine Dem no support media player for your device Stretch-marks, k-leg, tribal mark, all of us fine 23 July 2018 Pipo wey get bodi of different shapes and size dem enta di Trafalgar Square for London, England, shut am down on top to jollificate dia bodi dem.
5 things you suppose know about Mexico earthquake 20 September 2017 Wetin we call dis foto, Earthquake na one of di world disaster wey dey affect Mexico Earthquake don happen for Mexico again.
Sadi say goment di continue e friendship with America and go do all tin for make de friendship strong for benefit de two kontris wit respect for each oada e souverain state.
Not every woman in this county depends on a man and instagram likes for survival..
Another thing we de for inside dis tori Olisa Metuh go court for stretcher5th February 2018 Dino Melaye: Police carry di senator go court say im wan kill imself3rd May 2018 Olisa Metuh: Social media don chook mouth inside di stretcher drama6th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli b...
arker Solar Probe: NASA delay mission wey go expose some of di Sun secret 11 August 2018 US space agency NASA don delay dia plan to send satellite go near sun.
So I come dey check dis places to find who I be.
"We di enjoy de sentence, if deh give me less than 40 years ah go vex", na so Mancho Bibixy joke one taim and with e kombi dem, deh bust laugh as deh bi di wait make court shiddon.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na yesterday Bolt bin make people throat wet when im announce say im go sign for football team today.
'Lipstick fit cause cancer, affect di brain and oda disease' Gift Andrew Reporter, , Lagos 2 February 2019 Wia dis foto come from, CREATICE COMMONS/GOOGLE "Dem rub me di lipstick during our cultural show for school, later I discover say di tin come dey cause rashes for my lips".
I hereby withdraw the word "stupid" which I used in my encounter with a journalist in Calabar.
Another thing we de for inside dis tori Video, Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape26th October 2018 Actress say 'Gossip Girl' star Ed Westwick rape am7th November 2017 Video, Meet Taekwando wonder woman1st September 2017 Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 201...
For those wey don get di disease or dey come from places where patients wey get di Coronavirus plenty, di professional advice na to 'self-isolate' (or self-quarantine).
Di debate go chook eye inside di future of African power and weda e fit fuel di growing economies without worsening climate change mata.
Read the details, register and RT.
ria Airport workers strike: Aviation unions cari dia action block NCAA office Gift Andrew Reporter, , Lagos 22 May 2019 Nigeria Airport workers wey begin strike on Wednesday until further notice, cari protest go block office di headquarters of Nigeria Civil Aviation Authority - NCAA.
Reporter went mute.— H (@HemButs) January 27, 2018 End of Twitter post, 2 She say she no get patience for person wey dey ignorant about Africa, especially for 2018, in our age of "interconnectedness and internet".
Deh use de opportunity for call president trump make e take Cameroon e case go putam for united nations.
US Gymnastics sex abuse scandal: 6 days for directors to resign
We no dey here to tell them wetin dem need to tok ".
Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi shine
Vaccine: How low trust for vaccination dey cause global wahala 20 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Sabi pipo dey warn say trust wey no dey from di public on vaccines mean say di world dey draw dia leg on di fight against deadly but infectious diseases wey get prevention.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Komodo dragons na animal wey fit reproduce through parthenogenesis Di plan of di Chinese researchers na to torchlight which rule for reproduction dem suppose break to make pikin rat from two woman rats.
"She no accept di belief say na only through clitoris woman fit get orgasm," Prof Wallen tell di BBC.
Dis one mean so dem go fit get government jobs, education and put dem community for India history.
Dem no support media player for your device How you go take know man wey be husband material?
yonce: Wetin Nigerians dey tok about di singer 'Black is King' new album 30 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Beyonce don enta hot seat recently afta she release trailer of her new visual album "Black is King".
We get a lot to do to support our farmers.''
Because e get some things wey still dey go on, like importation wey dey happen, reserves wey dem dey build wey fit still be challenge.
Lukaku go pay $450 to police as cost for di callouts.
In di book, Simon and di oda writer Stefan Szymanski show say managers no too get mouth for weda team win match, and dis one no be wetin many believe.
Video Journalist: Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 'Endometriosis no be spiritual problem, na medical condition'29th April 2018 2:08 Video, Surrogates: Dis Nigerian women fit carri belle for anybody, Duration 2,0813th November 2018 Things wey fit cause low sperm count14th February 2018 De one we dem ...
Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, Ruga: Wetin you sabi about di herdsmen settlement system?, Duration 1,3412th July 2019 Tanko Muhammad: Senate confam Chief Justice of Nigeria17th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, M...
Traditional pipo dey fear say di tin fit make di church begin allow priest to marry all ova di world and e go pour sand sand for di unique character wey di church get.
Emeka Ihedioha don win Imo Govnorship election Tins you need to know about Emeka Ihedioha For im place, di court order say make dem immediately swear in Senator Hope Uzodima of di All Progressive Congress as di newly elected govrnor of di state.
As Nigerians wan vote, fake news dey spread On Sunday, rumour begin fly upandan for social media say IBB don die sotay even im wikipedia page also show say e die on 15 December 2019.
Shias for Nigeria Wia dis foto come from, AFP Shia na minority for Nigeria but dia numbers don dey increase Na 1980 dey for IMN, na di main Shia group wey Sheikh Ibraheem Zakzaky be leader Dey dem operate dia own schools and hospitals for some northern states Dem get history of plenty kwanta with security forces Anothe...
Skip Twitter post, 1 UPDATE: Today, the Senate resolved that the Inspector General (IG) of Police, Ibrahim Idris, is unfit to hold public office.
Another thing we de for inside dis tori Buhari sacks Osinbajo Aides: Garba Shehu defend decision to dismiss Vice President Yemi Osinbajo Assistants8th November 2019 Election tribunal dismiss Atiku petition say e nor fit prove im case11th September 2019 Video, Amina Zakari: "I no relate to Buhari"6th January 2019 Video,...
Yahoo-yahoo: EFCC arrest 33 pipo on top internet mago-mago for Imo state 27 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di commission wey dey fight wayo and mago-mago mata for Nigeria, Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) say dem arrest 33 suspected online fraudsters for Owerri, Imo State capital on Mon...
Na dis week di authorities decide to go afta Brown ontop di mata.
Dis wan happen four days afta de Lebialem kidnap.
"Pipo wey tink say I do am because I be Ibo and say na dem full Sputh Africa no know me, dem don shame now wen dem see di statistics."
End of Twitter post, 2 Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic How pipo react to her cry-cry Skip Twitter post, 3 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC.
During di interview, Okeowo tok say, ''Nigerians no fit produce anytin (except food) unto say dem be black pipo''.
"Di girl tell me say wen she dey her room, she go siddon for sand-sand dey bleed until her menses finish for dat month because she no get rags or pad to use.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Curfew as soldiers attack Nnamdi Kanu, journalists Ifeanyi Ejiofor, lawyer for Nnamdi Kanu wey bi IPOB leader, claim say soldiers don attack Kanu house for Umuahia12th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for ...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: JAMB don hold pass 100,000 results22nd March 2018 JAMB oga say nobodi hack dia system to steal UTME question28th May 2018 NECO registrar chop suspension for misuse of N25b14th May 2018 JAMB question - How snake take chop N36 million?11th February 2018 Top Tori FG ban FSA...
Infrastructure Oga Buhari say im go complete di Ibadan-Kano rail, Port Harcourt- Maiduguri rail, Lagos-Calabar coastal rail, 2nd Niger Bridge, East-West road, Abuja-Kaduna-Zaria to Kano road and odas.
For instance, as im take blame di Governor of di Central Bank when im devalue naira by 70% or so and as im take blame past governments for am, dat one mean say im no dey accept im own responsibility.
Njomi Tchakounte: Tins turn sour as deh komot deadi bodi of stabbed teacher for mortuary
Balogun market fire: Policeman die for Lagos Island market fire
Dis one happen for di same day.
Oda kontris like China, Taiwan, Denmark among others don reopen dia schools but Nigeria goment neva tok anytin on top weda schools go resume anytime soon as di kontri still dey record more cases of coronavirus.
Crystal Palace winger Wilfried Zaha wey don recover finish from injury go full ground to play.
'Yahoo boys’ mata don scata social media 'DELSU deny say dem no show concern' Acording to tok-tok pesin Aganbi Freeborn, for di school na lie say dem no show concern "Dem first report di mata give students Affairs of du university and na so e take reach police ear" "We also release information about di mata ontop schoo...
2019 Election: Three ways how vote buying wey Goodluck Jonathan tok about dey happun
Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO/AFP Wetin we call dis foto, Many African kontris experience heavy flood for 2018 including dis town Aboisso, near Abidjan, Cote D'viore Health palava Many health issues dey happun sake of di change wey human activity don cause for weather.
Peter Nielsen wey from Denmark, na di husband of di woman and fada of di three-year-old pikin wey dem find dia deadi bodi for dia Banana Island house last week.
Afta dat, im come stab imself for stomach, cut im throat as di church pipo rush go di pulpit.
Make we analyse de President en national address.
E neva receive full licence for use but wit di epp of global efforts, dem prove say e dey safe for human use and dem don store 300,000 doses.
Na di System of Air Quality Weather Forecasting and Research website show dis one.
Njong say deh di do so for put pressure make SDF no go for elections, but no bi de correct tin.
(Image na from YouTube/Ryan ToysReview) Making money Ryan no be like say im know say dem dey film am for YouTube - dis one no be like wetin dey happen for other channels wey dem too dey make money too with dis "unpacking" videos.
Di order wey from Inspector General of Police, Mohammad Adamu na sake of di Shitte protest wey di Islamic Movement of Nigeria dey do to demand di release of dia leader wey dey cell since 2015.