text stringlengths 21 14k |
|---|
Amino acid sequence of 500-1200 wey dem find in coronavirus dey show sey de disease dey come from animal, particularly wildlife.Example of bush meat people for shun include - Grasscutter, Antelope, Snake, Pangolin. |
Suru Bus Stop, Along Ijoko-Agbado Road, Ijoko, Ogun State OGUN Moshood Abiola Polytechnic, Ojere, Abeokuta OGUN Mountain Top University,Cbt Centre, Klm 12, Lagos-Ibadan Expressway,Prayer City,Ibafo, Ogun State OGUN Mueenat International Academy, 1, Dabira Avenue Obada Oko, Abeokuta, Ogun State OGUN Needs Assessment Com... |
E take almost one year for Hope to fit make di excavator work. |
Wia dis foto come from, Barrister Nkongho Wetin we call dis foto, Barrister Agbor Nkongho 'We di for beg' Na yi make Agbor Ngongho di beg say make some lawyers deh helep. |
Na yahoo boyfriend kill Khadijat Oluboyo to use for 'money ritual' - Nigeria Police 'My babe dump me after I stop yahoo-yahoo' Di police PRO tell young girls make dem remember say dia life dey precious and make dem no lose am because of small-small tins like cars, phones, cloths or oda gifts wey di Yahoo boiz dey buy g... |
Skip Twitter post, 1 @NAkufoAddo So Is ur government ordering the telcos to stop deducting the CST or u want them to hide it from their customers? |
Court bi chose May 29 for to hear de case weh deh no gree wit defence lawyers weh deh bi don propose dia own date. |
Popular stations dey among those wey chop heavy fine, na Radio XYZ, Atinka FM, Radio Gold and Atlantis Radio. |
Police say di 26 year old man wey fire di gun no dey careful when im shoot and im come run comot di place after but dem don arrest am. |
So that wetin go come happun? |
Remembrance Day: 100 years afta First World War, Cameroon still di maintain 51 graves for British Army Leocadia Bongben , Cameroon 12 November 2018 Wia dis foto come from, Captain Ade Tamufor As one site for conflict for 1918, Cameroon still de maintain 51 graves dem for soldiers weh deh fight with British army for two... |
Wia dis foto come from, Cynthia 'Onye' Onyejiji While di youngest sister Ogechi gap Chika wit two months and Onyeka wit two months plus. |
Aretha Franklin: Celebs world leaders dey pour respect for 'Queen of Soul' Skip Instagram post, 1 The greatest singer of all time. |
But one former adviser to Zimbabwean opposition leader Morgan Tsvangirai don tell BBC say im no believe di military as dem dey say dem no do coup. |
Wia dis foto come from, BBC Wetin we call dis foto, Dr. Nnimmo Bassey Nnimmo Bassey say with di experience of di clean up for Ogoni, time don reach for Nigerian goment to begin environmental audit for oda areas for di Niger Delta region now, especially with di new pollution wey dey happen for di region. |
Morocco Journalist go face trial for 'abortion and adultery' Pope Francis visit to Morocco school for Imams na first in history Morocco justice ministry say di King chook mouth for di mata as "act of compassion and mercy." |
No be only comments for social media - dis traffic don cause many bus companies to dey cancel trip wey around di country as e dey hard to move for road. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria election 2019: Appeal Court say make everibodi match break ontop Rivers APC mata4th February 2019 Nigeria Elections 2019: APC members go tanda for INEC Rivers office to demand dia candidates must enta ballot14th February 2019 Nigeria Elections 2019: INEC final list of gov... |
Kontri for legends laik Roger Milla and Thomas Nkono wit only ten-man qualify for finals afta deh snatch win Angloa 4-3. |
Di victim who di mate stab die shortly after dem carry am to Amasaman Government Hospital. |
She be former member of di Nigeria Federal House of Representatives dey represent Ikorodu Constituency for Lagos State. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For di post, Atiku say di first tin wey im go do if im become president na to remove anti-gay law wey former president, Goodluck Jonathan, pass for 2014. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'We dey suffer to get our PVC' - Nigerians E say dem dey hear report say some of di INEC registration centre no get enough equipment and people to do di job and di capturing device no dey work. |
AFCON 2019 dey start on Friday but Indomitable Lions of Cameroon delay journey to Egypt 21 June 2019 Wia dis foto come from, Valerie Ikeoum Wetin we call dis foto, Cameroon players dey leave Younde hotel for Yaounde As at Friday afternoon di Indomitable Lions of Cameroon di tok moni palava even as African Nations Cup d... |
If during partial lockdown, de disease fit spread from hundreds to a thousand, how much more when free movement dey for everyone. |
We go advise say make you watch dem according to di time for di tori not according to di time di feem come out. |
Dem go use di day to yan about di tins wey dey cause air pollution and to address am. |
Some odas go even enta Muslim community start to di attack dem as part of " do me, I do you" and na so di Muslim pipo sef dem dey do and dey tin don turn circle of revenge and blood shed for di area. |
THANK YOU for the beautiful welcome China! |
Wetin we call dis foto, Na di body of women lawyers (FIDA) and di girl mama carri di mata go police station. |
Di latest two mail -bomb, na for Florida and New York City dem see am on Friday. |
Woman dey cari R Kelly go court say im give her disease wey no get cure R. Kelly dey face fresh accuse on top bad sexual behaviour Inside di nineteen minute song e release on top streaming site, soundcloud di singer tok about sex cult accuse wey go be new accuse wey im don get. |
"I tink di time don reach for me to comot, to find my place, to be my own man," im tok. |
Odd tins wey happun on Inauguration Day For di song, di singer dey talk about friends wey don forget am as well as relationships and even get slight mention of yahoo for the line - "Yahoo boy ni babalawo." |
'E say make I kill my pikin, I refuse, e pour me acid' Dooshima Abu , Abuja 26 May 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Meet Grace, di woman wey her lover baf acid for Abuja, Nigeria Grace Ugwu bin loss her husband wen she dey young and as a mother of three pikin. |
attle Rustling: Police arrest three suspects wey tiff 1000 cows, kill owner Dem no support media player for your device Cattle Rustling: Police arrest three suspects wey tiff 1000 cows, kill owner 13 September 2019 Police for Kano parade three suspects wey dem say tiff 1000 cows and butcher one owner of di cows inside ... |
Another thing we de for inside dis tori WAEC results: Di exam bodi don release result of private candidates14th March 2018 WAEC examination time table: Nigeria Unity Schools no go do di West Africa Examinations Council 2020 assessment8th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fun... |
4 reasons Nigeria comot from Africa free trade zone |
Since den, di gbasgbos between di two dey blow dey go. |
Popular jazz musician Hugh Maseleka don die |
oronavirus: Smokers fit dey protected against Covid-19? |
Some Nigerian users wey dey affected just dey wonda weda rapture don happen while some tok say e fit be 'bots' Twitter dey delete. |
Di state govnor also give rules wey social centre must to obey too. |
UN General Assembly bin don zone di presidency to Africa and so far, na only oga Muhammad- Bande na im don apply. |
Many performance catch pipo ye but wetin bin worry pipo pass na wetin Tiwa Savage wear as she perform for di show enter wetin Wizkid bin talk as dem bin dey perform togeda. |
Cameroon bi get for play dia first game against Morocco for Wednesday, number 2 day for October so deh leave Cameroon for number 27 day for September di sleep inside bus. |
• FIBA Women's Afrobasket na di highest women basketball tournament inside Africa wey dem dey play every two years. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Tunisia: Ighalo goal give Super Eagles third place victory17th July 2019 Afcon 2019: Algeria na di champion of Africa19th July 2019 AFCON Draw: Nigeria, Cameroon, Ghana don find out who go dey dia group13th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect a... |
"I go sleep for two hours and continue my waka - as I be hustler." |
"But now, wetin you need as young pesin na Youtube account or twitter account and pipo go hia your story and you go fit make impact, I no really know weda na because of di music." |
Some places wey Trump go visit during im stay na Westminister Abbey and im go from dia meet Prince Charles and Duchess of Cornwall. |
Akihiko say dem date for 10 years before e decide to marry am . |
Di Chairman of di party, Uche Secondus, tell tori pipo say di judgement wey dem give na product of manipulation and coup d'etat against di will of Imo people and dat di party no longer get confidence for dem. |
Wia dis foto come from, N-Power Wen di shortlist of N-power Batch C candidate go comot? |
Dr Bumbum: Popular Brazil plastic surgeon run afta patient die for e hand 18 July 2018 Wia dis foto come from, Instagram/@drdenisfurtado Wetin we call dis foto, Dr Bumbum tok say e don do reach 8,000 surgery to enlarge bumbum Police for Brazil dey find di popular plastic surgeon Dr Denis Furtado a.k.a "Dr Bumbum" as on... |
Dem don jail woman wey shoot and kill her bobo for YouTube video 15 March 2018 Wia dis foto come from, Youtube Wetin we call dis foto, Di couple like to dey post play-play video ontop YouTube in di hope say e go make dem popular One US woman don chop six months jail sentence after she shoot and kill her boyfriend as di... |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt international airport omagwa: China moni, Stella Oduah and oda tins you need sabi25th October 2018 Dana crash: Di plane don spoil airport equipment for Port Harcourt - Government22nd February 2018 Dana plane don land for bush for Port Harcourt20th February 2018 Dana... |
How lawyer di suffer for work for Cameroon 16 September 2019 Wetin we call dis foto, Barrister Nicodemous Amungwa Cameroon lawyers di face plenti problems for do dia work, physical torture from security officials, deh di block lawyers from see dia customers. |
aomi Campbell: 'I love Efo riro' Dem no support media player for your device Naomi Campbell: 'I love Efo riro' 20 April 2019 Yesso, she no need introduction but if pesin gats tell you who she be, den you dey on long tin. |
Another thing we de for inside dis tori ''We dey glad say Buhari don come back''- Charly Boy19th August 2017 INEC dey do make people no register for 2019 election - Charly Boy12th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young i... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But di mata don catch fire for Japan as some people dey wonder whether Japanese people know say dis kain thing no pure. |
Wia dis foto come from, PIUS EKPEI UTOMI/AFP/GETTY Wetin we call dis foto, Yoruba people dey get respect for dia traditional kings, wey dem dey call 'oba' Dis attack dey happen just two days before di town bin wan special election to choose whether dem go increase or reduce di number of royal families wey fit rule di t... |
Di blast happen when aid workers dem dey share food for people wey di eight years Boko Haram fight- fight don affect, na so Aliyu Idrisa, wey be community leader talk. |
YOU FIT LIKE DIS BBC SPECIAL TORI: Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Human Trafficking: Dem cari her go Lagos, infect her wit HIV Another thing we de for inside dis tori Angela Merkel visit: Volkswagen go start assemble cars for Ghana by January 201931st August 2018 Ghana budget 2019:... |
Nigerian comedian Emmanuella don land movie role with Disney Funke Akindele no dey Avengers movie? |
Skip Twitter post, 1 Al-Shabaab terrorist are attacking Mozambique .. Footage not to be shared sensitive To all South Africans going in and out of Mozambique be safe out there...— KE SHARP (@danielmarven) September 15, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 We are tired of governments investigating without r... |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Rape: How my step-father rape me for seven years’ Wetin fit to reduce or stop rape? |
"Our govnor na responsible pesin wey no go do wetin dem tok. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, People for Mexico don join hand volunteer to search for survivors Di country dey used to dis as no be di first, second or third time wey earthquake don shake di country be this. |
Di pipo wey dem evict say dem dey discriminate against dem. |
Miniflat no too common for dis area so you fit just find padi wey you and am fit share 2 bedroom flat. |
Manchester United score two times in three minutes for second half as dem end CSKA dream to qualify for di next round. |
Ecowas Heads of States Chairmo condemn Ethiopia failed coup five days afta 27 June 2019 Wia dis foto come from, KHALIL MAZRAAWI Leader of di Heads of States wey belong to West Africa regional bloc, Ecowas on Thursday frown face for di palava wey dey happun for Ethiopia, five days afta one failed coup for di kontri. |
"We don see di video, make una wait small, we go release statement about am," im tok. |
Only observers enta, de rest of the party supporters remain for outside di watch from window. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Premier League: Meet di 77-year-old grandmama wey dem dey call ‘mama Arsenal’ for Lagos6th July 2020 Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund re... |
And dat na before you get to di 32 goals wey im score for all competitions last term for Sporting or di 14 goals im score for 28 matches wey im play for club and country dis season. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Common nutrition mistakes wey pipo dey make Another thing we de for inside dis tori 1:42 Video, Food: Clinical nutritionist list some of di foods wey dey around us but pipo dey overlook, Duration 1,4224th October 2019 Instagram: How to buy followers21... |
'APC dey use moni block women to run for political office' Why Yusuf Bichi mata dey vex Reno Omokri and odas E dey important to point out say in all di seven paragraph wey Adeosun write inside di resign letter, she no mention Premium Times, or di alleged padi-padi with di National Assembly. |
Woman born 117 days afta doctors declare her brain dead 4 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na old foto of anoda pikin wey no be di one for dis tori One woman for Czech Republic don born baby girl 117 days afta doctors say her brain do die. |
Wetin we call dis foto, Dem use hashtag #TEFFORUM2018 for pipo to take connect for social media. |
While di number of deaths among pickin wey dey under five years old for world don reduce by more than half in di last 25 years, progress to end deaths among pickin wey dey less than one month old don dey much slower, according to Henrietta Fore, wey be UNICEF chief. |
•Dem must to check pipo body temperature. |
Im say Annan na "guiding force for good." |
Dis YouTube, na website wey person fit use take share and watch videos for Internet. |
(@JajaPhD) March 27, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Wait who hacked our Dollar to Naira exchange rate on Google? |
Since Zimbabwe independence, plenty things for world don change but Mr Mugabe still remain where im dey. |
But, dis figures don drop and some experts di worry say if deh no find solution, taim go bi weh bush meat go finish for forest. |
Lockdown extension in Lagos: Di state wan shutdown again? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Make una stop to dey panic go buy petrol - NNPC Di group managing director for NNPC don talk say petrol boku for ground even as long queue of motor wey wan buy petrol don plenty for major city inside di country.5th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate... |
Di video wey be like something wey cameras wey soldiers dey put for dia helmet record, and from di video, e be like say na IS militants do di attack. |
Olu Jacobs, Rema, Pete Edochie and oda Nigerian celebs wey fake news pipo kill Robert Milligan Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Milligan na ogbonge slaveholder and founder of London global trade centre, West India Docks A statue of ogbonge slaveholder Robert Milligan has been removed from ou... |
Sudan transition: Lt-Gen Burhan don enta as Sovereign Council chief |
Mrs Ibidun Ighodalo was reported to have died of cardiac arrest this morning around 2am. |
For di Russia 2013 World Championships, Okagbare carry silver for long jump and bronze for 200m race. |
Na him be di first chancellor of di Kwara State University for 2013. |
Wetin we call dis foto, Tukuntawa Burial ground for Kano Another thing we de for inside dis tori Special Adivser on Graveyards: I resign because Ganduje break im promise7th August 2018 Ganduje video: ''I no dey shake as my court battle versus Kano state govnor go soon start'' -Jaafar16th November 2018 Ganduje video: Ka... |
City captain Vincent Kompany no travel with di squad because im get calf injury but Raheem Sterling dey ground after im don do ban for England. |
Di same thing happun for Zamfara state as former govnor Ahmed Sani marry 16-year-old Egyptian as third wife before e comot from office wey cause tok tok for media. |
Me and am enjoy correct orgasm and I come dey look my bodi one kain way wey I neva do for months. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.