text stringlengths 21 14k |
|---|
Wetin we call dis foto, No be only Nigeria wey young pipo di fight to participate for election instead of di youths to begin vex and para, dem just put music come start gbedu and they thing come sweet dia belle as di Dj dey play all di latest Nigerian Jam. |
But instead of a prayer or press statement for her, you asking for a prayer for Pastor Adeboye? |
Another thing we de for inside dis tori President Buhari don sign executive order wey go affect foreigners6th February 2018 PDP dey vex on top goment ban of 50 'top' Nigerians make dem no travel comot di kontri14th October 2018 Buhari don ban 50 'top' Nigerians make dem no travel out of di kontri13th October 2018 Buhar... |
Ethanol fit make hot drinks and perfume Precious Elekima of Social Democratic Party tok say im go set up small industries to use di resources of di state like ethanol do hot drinks and perfume. |
Another thing we de for inside dis tori Kano cemetery: "Dis go make am seven juju in two months for our cemetery" Rimin Kebe pipo for Kano say Juju pipo dey use dia cemetery for 'devilish' work.9th October 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Vi... |
Dem want make di Islamic police take action against di musician. |
E nova stay weh President Biya bin repeat for army graduation say army of finish separatists weh deh gree drop dia guns. |
EFFC win dis court case for January dis year and court give government power to control di oil bloc but last-last, court come do u-turn. |
From London, where im visit BBC Focus studios, Muna say pipo no know all di work wey im do for di struggle - like wen im ride ontop motorbike go di 'risky' town of Kembong wey bin get 6000 pipo but "now dey reduced to six pipo". |
pic.twitter.com/E6mttI4hLM— Rapid Response Squad (@rrslagos767) August 20, 2018 End of Twitter post, 1 Police don secure di place wey dis attack for happun so dat forensic experts wit Homicide section SCIID Panti, Yaba go do investigation. |
Alhaji Aminu Maigari Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Amina Maigari collect gift from gift from Oliver Vogt Maigari a former president of Nigeria Football Federation between 2010-2014. |
Ghana: Report say 35% of malaria drugs na low standard |
Dis no be di first time wey e for dey talk for di matter, as for January 2018 video comot for internet wey show am dey say e better to be armed robber than to dey take drugs as im say na drugs don spoil im sons and daughters for di state. |
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki: 'Afta 1018 days waka pass, las las Supreme Court don free me'6th July 2018 Bukola Saraki vs Inspector General of Police: Di tori so far6th June 2018 Supreme Court don free Senate President Saraki from court case6th July 2018 Di 12 commandments wey National Assembly... |
Di speaker say di letter by di president na di first reading and say dem go debate am for di second reading. |
Before im come sidon as chairman for Edo State Government Economic and Strategy Team (EST) from March 17, 2009 until September 2016. |
Dis no be di first time Indonesia siddon on top wetin dem dey call Pacific "Ring of Fire," wey make di country get over 130 active volcanoes. |
Garlic, ice cream, heat, odas dey among fake coronavirus advice you need to ignore Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Out of dis 72% of Nigerians, 40% of dem dey concern about lack of food for di poor pipo while 21% dey worry say pipo fit die of hunger. |
A Special Intervention Force has been deployed to the flash-points, and the IG will provide regular updates.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) October 21, 2018 End of Twitter post, 1 As di order land, soldiers and police enta road begin do stop and search, according to report. |
See wetin we sabi - Hushpuppi arrest video in Dubai make many wonder who be Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi wey police catch for 'Fox hunt 2' operation - See wetin we sabi Olaronke Alo Broadcast Journalist, BBC Pidgin, Lagos 26 June 2020 Wia dis foto come from, Instagram/Hushpuppi Hushpuppi arrest video wey don go viral ... |
Obinna Ezirim say di condition dem see Chima deadibody show say di Police really torture am well well. |
Wetin be IPPIS and why ASUU say na 'anarchy' e go cause for di kontri |
Plenty people for Twitter don show dia anger: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Mr Sharma wey be member of India ruling Bharatiya Janata Party (BJP), later enter Twitter too to defend imself but im tweet come even vex peop... |
Wen I dey young, I dey pretend say e no mata say I go sort di issue wen time reach. |
Big names from di world of entertainment, sport and politics still dey pay tribute to di American actor wey leave behind a wife, Taylor Simone, Di actor bin don dey battle with colon cancer for di last four years afta doctors diagnose am with stage 3 colon cancer wey later progress to 4. |
Olasubomi Okeowo don wash hand comot for 2019 presidential election afta im misyan |
Make e no pass 38 characters and must get two space between di names e.g Tinubu Adamu Odumegwu. |
Puigdemont and di other former ministers bin surrender demself give Belgium police after arrest warrant wey one Spanish judge give. |
Di sanctions go dey in place until say Secretary of Homeland Security talk Secretary, Pompeo say di cooperation on deportation dey go on well. |
He was only found this afternoon in the mortuary PIC: CNA pic.twitter.com/9r4s7EjsVF— Mimi237 (@Mimimefo237) July 12, 2018 End of Twitter post, 1 Source for Bambili weh e tok for BBC Pidgin di say e bi laik say de students dem no answer army for correct way and deh shoot dem. |
Magu say politician suppose keep proper account of how dem take spend everi penny wey dem collect from di donations, and dem must also ready to surrender dia account books to INEC and di necessary security authorities for inspection. |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here 'Because my uncle get Coronavirus pipo for my street dey avoid me' Di 1918 - 1919 influenza pandemic/Spanish Flu na di most serious pandemic for recent history. |
On Thursday 13 February, 2020 di Supreme Court rule say no be All Progressives Congress candidate David Lyon win di 16 November, 2019 governorship election wey happun for di State. |
International women’s Day:"I know say di men no dey allow me see road at all" |
Dis governance ranking get different category and Nigeria score dia highest inside Participation and Human Rights category (52.5) and di country score dia lowest inside di Sustainable Economic Opportunity (42.3). |
JAMB don release cut off mark for 2017/18 admission |
Another thing we de for inside dis tori You no fit see your girlfriend afta 9pm for dis town17th September 2019 Kwankwasiyya group deny 'attack' against Minister of Communications Isa Pantami26th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video... |
Di same Imperial Law go still affect her, wen she go finally marry Komuro. |
Nigeria: Police 'no fit arrest herdsmen' We no arrest Oby Ezekwesili - Police Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Any person wey police feel say really need police go apply again to di Special Protection Unit SPU Idris come say dem don start one Task Force for Force Headquarters to make sure sa... |
However, di experts say make dem dey careful over effectiveness of temperature screening and coronavirus swab tests for airports. |
Nigeria vice-presido Prof Yemi Osinbajo wey also show face for di conference, say im bin don get call once from im wife, wey ask am wetin im dey do wit strippers, becos one blog report say dem 'catch' am wit dem. |
Wen dem ask am why dem detain Zaghari-Ratcliffe, Gove say, 'I no know. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Five music celebs wey don use dia songs yab dia former lovers Di American singer Grande mother Joan took enta Morgan to ask am: "Honestly wetin dey worry you @piersmorgan? |
Dat na when she come dey learn dia language, come use am sing three songs. |
Many top clubs like West Ham, Manchester United, Liverpool and Paris Saint-Germain bin dey drag diasef to sign Davies. |
Opposition lawmaker Cecil Mwambe rubbish wetin presido yan wen im tok say oga Magufuli tok no follow for dia kontri health law. |
Make we look four other times when players don get 'punishment' on top say dem no play well. |
Nigeria Airways pensioners say dem go 'sabotage' new airline if goment no pay dem British Airways: Nigerians dey vex on top social media For 2005, Former President Olusegun Obasanjo government discharge Nigeria Airways, wey be national carrier for Nigeria but workers wey di tin affect no get di settlement wey dem suppo... |
Liberia election: Opposition party dey face court 27 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, After di first elections for Liberia, many of George Weah supporters enter street to jolli say dem win Liberian opposition Liberty Party wan enter Supreme Court dis week, after di electoral co... |
"I only believe in one God and di tori about magic power, dat na just invention wey I take save pipo life" she tell Bucyensenge for 2014. |
State govnors across Nigeria get di chance to change am as dem appoint ogbonge young pipo wey get character to head dia various commissions," Itodo add. |
mata dey happun wen di difference between di winning party and di party wey dey behind no big pass di di total number of voters for places wia election no hold. |
Skip Twitter post, 1 The presence of the military and other security agencies in some parts of the Volta and Oti Regions is generating animosity especially amongst innocent citizens whose basic way of life is being disrupted... pic.twitter.com/m21VEMVoBi— Jerry John Rawlings (@officeofJJR) June 29, 2020 End of Twitter ... |
And she dey give her support to PDP candidate Atiku Abubakar. |
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Govnor Babajide Sanwo-Olu enta office on May 29, 2019 and di 60 days deadline from wen e enta office suppose be July 29, 2019 Di govnor also advise foreign business owners to try build positive relationship wit area pipo so dem go fit accept dem. |
Why I wan contest for 2019 - Buhari Nigeria: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for president Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI But some sabi pipo don dey chook mouth on top di mata. |
Di documentary na about di Nigerian singer career and wetin im dey try do. |
Dis dia visit dey happen one day afta parents of pickin dem for di school, release names of 105 girls wey dey miss. |
E dey make person dey unconscious and stop to dey breathe unless dem treat dem quick quick, e fit kill. |
show say Cardi dey ask di court to give her di primary legal and physical custody of dia child. |
Dis dey come three months before di airline suppose launch officially for December. |
Wia dis foto come from, Getty Images But on Sunday, Wilson Uwujaren wey be di tok tok pesin for EFCC, say e no true. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari don give greenlight for community police - IGP1st May 2019 Precious Owolabi: Corps member wey dey serve for Channels TV die inside Shiite protest23rd July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal35 minutes wey don p... |
For February, dem arrest one 25 years old man wey rape five years old pikin inside US embassy compound for Delhi. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Petrol attendants dey collect money - motorist18th December 2017 Nigeria fuel scarcity: Situation for some areas don better27th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you26 minutes wey don pass Informate me 3:0... |
Di latest defeat mean say dis na Arsenal dia longest winless run, since February 1992. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana 'Year of Return': Prez Akufo-Addo give 126 African diaspora citizenship28th November 2019 85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament with demma absenteeism20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:0... |
Di Director of PRIO wey be Henrik Urdal, dey among small number of people for Norway wey fit nominate anybody or organisation for world. |
Afta Col Ojukwu lose di war 1970, im bin go exile for more dan ten years. |
About 25 areas no vote because of violece wey make di electoral commission say dem go postpone voting. |
As e be say even news dey slow for weekend, na im make even us get time to cari di tori. |
Lagosians dey react to sanitation palava Dem no support media player for your device Visionscape or PSP? |
Director of Amnesty International Nigeria, Osai Ojigho tok for statement say: "We get information wey confam say three protesters die of gunshot wounds for di detention facility inside Abuja afta dey deny dem medical treatment. |
Some di argue say deh no fit di kidnap di harm de pipo weh deh claim say deh di protect. |
De NGO say deh don write deh kana unlawful killings for how army di kill and torture for civilians for Far North region. |
Cameroon tanker explosion don destroy 60 houses, kill one pesin |
Lagos goment don begin demolish buildings for Lagos Island Earlier for di morning of 15 March, Lagos State goment announce say dem don begin scata buildings wey dem mark for demolition for di Ita-Faaji area for Lagos Island. |
Predictable.— Premier (@SodiqTade) August 3, 2020 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 SHOPRITE leaving Nigeria! |
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams: Simona Halep win her first Wimbledon title in less dan one hour13th July 2019 US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abu... |
Cameroon and Nigeria create dis border security commission for 2013 for see how deh fit face de challenge for dia two borders. |
See oda African kontris wia opposition defeat ruling party Africa don witness plenti presidential or general elections for many years but na only few out of di 53 African nation you go find wey opposition recently win election. |
Nigeria Independence Day: Six books you suppose read to sabi di kontri wella |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Nigeria tell South Africa say 'enough is enough'2nd September 2019 Xenophobia: South Africa President Ramaphosa don apologise to Nigeria President Buhari16th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban f... |
Ronaldo Luís Nazário get Pneumonia wen im go flex for Ibiza |
Authorities believe say most of di pipo wey dem don charge, but never arrest, dey Nigeria. |
Some of those wey dey present to witness di final moments na Vice President Yemi Osinbajo and former President Goodluck Jonathan and im wife, Patience. |
Nigeria waya South Africa 3-0 for dia first match inside di Stade Academie Mohammed VI on Sunday. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Some pipo don say if candidates for opposition go for election laik spare parts deh no go even smell victory against president Biya weh e di control election bodi. |
Wife - 'If dem no produce Nnamdi Kanu voting no go happen for 2019' - Wife Dem no support media player for your device 'If dem no produce Nnamdi Kanu voting no go happen for 2019' - Wife 19 February 2018 'Both Police, Army, Court and di Nigeria government need to tell me where dem keep my husband, Nnamdi Kanu, wey be d... |
Skip Twitter post, 4 #ANCNEC #ZumaExit This is the video where SABC Journalist Tshepo Ikaneng says Zuma has agreed to be recalled. |
They’re probably the most passionate group of fans here in Accra after those of the home team Ghana#Cameroon #AWCON2018 #Accra pic.twitter.com/UFldEjldnb— Njie Enow (@NjieEnow) November 20, 2018 End of Twitter post, 1 Group A na group for mathematics and equations, plenty ifs. |
Halloween: Why some Africans dey join do di mask festival? |
BamBam tell BBC Pidgin say belle dey sweet her well-well ontop di mata. |
E get conditions wey dey attached to bail and wen di peisn fulfil am, dem fit release and im go continue with im trial. " |
How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse 'My neighbour rape my 16-month-old pickin' Wia dis foto come from, Katsina State Police Command Wetin we call dis foto, Di police officer add say Samaila wives yan say e get ritual wey e dey do anytime e sleep wit dem. |
Di analysis wey sabi pipo Lancet publish, show say di food wey we dey chop everyday dey kill pass smoking and e dey cause one in five deaths around di world. |
All illustrations: Karen Charmaine Chanakira for di BBC. |
Make we torchlight di conditions and benefits of di two schemes: Food prices go continue to increase inside Nigeria in coming months? |
But no one fit deny di human cost of dat short bus trip for Cabinda, 10 years ago. |
Another thing we de for inside dis tori Delhi Nirbhaya rape death penalty: What do hangings mean for India's women?20th March 2020 Profiles: Who were the Delhi gang rape convicts?20th March 2020 Was Delhi gang rape India's #Metoo moment?16th December 2017 Delhi gang rape: Second chance for teenage rapist?15th December ... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.