text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Elect more woman, dem go do better' Some women for Nigeria don begin dey chook mouth for wetin Barrack Obama talk say women go perform better than men4th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Vi...
Donald Trump Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Donald Trump Eminem still yab America Presido Donald Trump again for im new album.
Current players from Ivory Coast go get opportunity to vote and Toure, di former Manchester City player wey lead im kontri to victory for 2015 Africa Cup of Nations say: "I know say im dey look for support and I hope say im get am from some of di voters, presidents of clubs or AFI (Ivory Coast Association of Football P...
Cameroonian dem think say President Biya be di avoid Minister as deh di join am with for student laptop mata.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 President Trump also tweet small time say "all is well", im add say dem still dey chook eye inside di attack.
Di World Health Organization say di incubation period dey last up to 14 days.
Another thing we de for inside dis tori Thousand Oaks: Man wey survive Las Vegas shooting die inside California shooting9th November 2018 Christchurch shootings: 49 pipo die for di deadliest shooting for di history of New Zealand15th March 2019 Video, Las Vegas shooting: Stephen Paddock kill over 50 people2nd October 2...
Anthony Joshua lose im fight to Andy Ruiz
Offa Robbery: Police don arrest two suspects 22 May 2018 Wia dis foto come from, Nigeria Police Force Wetin we call dis foto, Di two suspects wey dem catch confess to Police say na dem be gang leaders Nigeria Police say dem don arrest two suspects from di robbery attack wey happen for Offa town, Kwara State Nigeria wia...
Atletico don copy Chelsea Atletico Madrid na di first team wey win Europa League come carri Super Cup since 2012 wey Chelsea do am.
EFCC ask di Zenith Bank Group Managing Director questions on top di way Rivers State take withdraw 117 billion Naira from goment money for di last three years.
Breast cancer: Honeybee venom contain chemical wey dey kill breast cancer cells
De interim for e side goment give e own figures say deh kill 11, wound 50 den blindfold some take dem to unknown destination.
Meanwhile, paper and ink to print police report dey for budget wey police dey submit to goment evri year and police don confam say police report dey free for Nigeria.
'Na three years since dem kidnap Chibok school girls' Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Di President follow other Nigerians enter Chibok girls palava and how dem go return dem to dia family dem.
Another thing we de for inside dis tori Western Togoland: Ghana be sovereign state, dawg ‘Western Togoland’ separatist claims – Government19th November 2019 Atewa forest: Quick facts about di Ghana forest wey need protection from bauxite mining13th November 2019 Jack Ma ginger Africa to rise say 20 years ago China too ...
"I just wish say I fit go back and change tins.
Oda teams weh deh go represent Africa for U-17 World Cup na, Senegal, Nigeria and Angola.
Pictures: DR Congo peace festival draw plenty crowds
Another thing we de for inside dis tori Video, Abuja community wia pikin dem dey die sake of no beta hospital22nd August 2019 Di village for Niger state wia pipo di suffer attack sake of no security6th November 2019 Video, Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava23rd October 2018 Olusegun Runsewe s...
Wia dis foto come from, Atsushi Tomura Wetin we call dis foto, Adama Traore score one of TP Mazembe goals Another thing we de for inside dis tori Nigeria, Cameroon and Ivory Coast go miss demsef for CHAN 2018 group stage18th November 2017 Mane, Aubameyang, Bailly na big names for Caf African Player 20171st November 201...
Wia dis foto come from, World Air Quality report Di report also say Africa get di fastest rising cities for di world and because dia population dey als o increase wella na im make dem dey among reasons for di pollution.
Di city dey very popular for im music sotay even Drake don sing about am.
Larry Hutcher, one of Cintron lawyer say "Trump lack of respect for di right of workers don show im poor record for business".
She said that the commission was working to ensure durable integration of the deportees into the Nigerian society.
Cameroon don dey get suffer-head make dem arrange ground for di AFCON competition, and if dem no take time, CAF fit comot dem as di host.
Another thing we de for inside dis tori Barcelona: Attackers plan to use bombs18th August 2017 1:14 Video, Inside town where terrorist plan Barcelona attacks, Duration 1,1421st August 2017 Spain Attacks: Victims come from 11 countries18th August 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical poli...
End of Facebook post, 1 Fru Ndi reply say: "dat wan na lie pipo dem weh wan destroy SDF and democracy for we party.
Ude claim say Magu reportedly tell panel say VP Osinbajo bin allegedly collect Four billion Naira wen President Buhari go im most recent trip to UK sake of im health.
Another thing we de for inside dis tori WAFU Cup: Nigeria Super Falcons faya Niger Republic 15-0 Nigeria women national team no mercy dia neighbour for di WAFU cup wey dey go on for Ivory Coast.12th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, M...
True-true priests dey sleep wit nuns, use dem as sex slaves - Pope Why Catholic bishops vote for married men to become priest For February Vatican summit, church leaders bin call say make dem cancel di rule.
How di herb dey carry give dem belle?
Some nutritionist for Nigeria sef don chook mouth talk say plenty of di food wey we dey chop - like yam, gari, rice - get plenty carbohydrate wey dey turn to sugar for inside we bodi.
Diezani Alison-Madueke yahoo-yahoo video: Nigerians react as di ex-minister of petroleum resources condemn internet fraud 10 August 2020 Wia dis foto come from, SAMUEL KUBANI Former Nigeria Minister of Petroleum Resources Diezani Alison-Madueke dey trend on top twitter.
Azonto na 32-year-old fire eater for Lagos Nigeria, im start to dey chop fire six years ago afta e learn am from im friends dem wey dey act film.
Dem dey demand make di authorities free am.
"I give thanks to God Almighty.
Abuja people, it's better safe than sorry!!!!
Operation Lafia Dole don dey suffer- Nigerian Army Nigeria army shut down aid group wey dey 'feed' Boko Haram For statement wey di deputy director of di army public relations Ado Isa sign, army say make every citizens for those two states cari sometin wey go fit to identify dem weda na National Identification Card, Vot...
4 reasons why pipo no like to dey do exercise Wetin be diabetes and how you fit avoid am?
Egypt replace Cameroon as host sake of slow preparations and security wahala for di West African kontri.
I wish he's granted bail, he has learnt his lessons, and this is a lesson for all.
ope Francis - 'Abortion be like wia pesin hire hitman to kill' - Pope Francis 10 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Abortion dey illegal for Nigeria and many oda kontris Oga Kpatakpata of di Catholic Church Pope Francis say to commit abortion be like wia pesin hire hitman to kill ...
Thousands of fans don already put flowers and scarves outside di stadium.
Wia dis foto come from, Cross River goment Wetin we call dis foto, Cross River state goment focus on securing dia border 'No mask, no movement' Cross River na one of di states wey first act on di compulsory face mask for public policy.
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: No attack South Africa business for Nigeria - Goment tell kontri pipo4th September 2019 Xenophobia: President Ramaphosa tell South Africa pipo to stop attacks on foreigners3rd September 2019 Xenophobia in South Africa: Wetin mean, how e take start3rd September 2019 Xe...
pic.twitter.com/cld4gg6ggQ— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) November 23, 2018 End of Twitter post, 1 Simple google search go show say dis foto, dem don use am for dis website for 2013.
ria Police don arrest di 'spiritual papa' of kidnappers and jaguda pipo for north 29 April 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Police Force/Twitter Acting Inspector General of di Nigeria Police Mohammed Abubakar Adamu say im dey committed to end violent crime across di kontri after police announce say dem don capture ...
Ghana 100-year-old Imam who go to church By Favour Nunoo BBC Pidgin, Accra 14 May 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Sheikh Osman Sharubutu De chief imam for Ghana no dey talk chaw, but de 100-year-old Muslim cleric know wossop wen e come to making waves - he attend Catholic Church service as part...
Willy Nyamitwe (@willynyamitwe) November 9, 2017 End of Twitter post, 1 Tori be say fight-fight bin happen inside Burundi for 2015 after President Pierre Nkurunziza decide to contest for third time as president after plenty groups no agree whether im decision to contest follow wetin di country constitution talk.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP He say, for each of di ward, at least one pesin wey dey disable dey di executive.
Wia dis foto come from, Reuters Wia dis foto come from, Reuters Celebrities - including actor Vin Diesel and supermodel Gisele Bundchen - attended the show at Havana's Prado promenade to see Lagerfeld displaying the new collection.
Abdurazaq Amore wey witness di whole incident say im watch how water pack her and her pikin but im no fit epp.
even gather tori say di attackers seize equipment when dem go di place.
Di new names wey dey inside di list na former Osun state govnor Rauf Aregbesola, former Senate Presido sister Gbemi Saraki from Kwara, former govnor of Akwa Ibom State, Godswill Akpabio, former Benue State governor, George Akume, Buhari campaign spokesperson, Festus Keyamo also dey.
Di home side continue to dey go front, dey search for another goal, and e go pay for 67th minute when Daniel Adjei score to make am 2-1.
Di message na from one mysterious doctor wey claim say e get one document with details about coronavirus vaccine wey di Chinese and UK governments dey cover up.
Recently, di head of Nigeria Army Tukur Buratai say di small commitment wey some of im men dey put for dia work dey affect di success of di fight against all dis Boko boys.
Human Papiloma Virus (HPV) na virus wey fit affect pesin skin and oda parts of di bodi like di cervix, mouth, throat and inside pesin bumbum.
How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply Di Nigerian Air Force na di branch of military defence wey dey use aeroplane, helicopter and any oda flying equipment to take protect and defend di kontri from di sky.
Di panel use di opportunity to ask am if Facebook dey use style listen to users phone conversation.
Former Vice-President of Nigeria and presidential candiadte Atiku Abubakar congratulate di Peoples Democratic Party, who im say stand shoulder to shoulder, with di pipo of Edo and dia Government, in good times and bad.
Dem call dis special tax awoof ,'Beckham Law' and for six years, David Beckham dey pay 24% tax on top money im dey make for Spain.
AfCFTA bin get small delay last year wen Nigeria pull out days before di kontri suppose to sign di agreement.
E dey very unfortunate for past president to dey involved for dis kind of desperate politics, di Secretary of Miyetti Allah Kautal Hore add.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Felabration vox Aka-Bashorun still tok say, na vex wey dey bite Fela make dey attack Abiola wen im dey alive.
California Highway Patrol was on scene within 3 minutes, with first officer to enter shot numerous times.
Ghana coronavirus update: Covid-19 recoveries for de kontri catch 10,074 21 June 2020 Wia dis foto come from, Twitter Covid-19 recoveries for Ghana rise catch 10,074, one of de highest recoveries in one day.
Tori be say her brother for Adamawa State northeast Nigeria, no win im own primary afta e spend money buy form.
Others dey say for dis relationship, na China dey enjoy pass, no be Africa.
After dis person answer some key questions from de Interior Ministry satisfactorily, dem go make he/she swear oath of allegiance citizen after which dem go get certificate of neutralization.
Wen BBC ask Akande weda di acting president no dey in charge of security operatives, im say "di acting president dey in charge but e need to find out more about di allegations."
For number 3 day for August 2019, police arrest Samuel Wazizi weh na pidgin presenter for program, 'hala your mata' for Children and Music Television, CMTV.
Skip Twitter post, 1 They finished Buhari on The Daily Show.
Southgate invite two Nigerians for England squad Africans wey rule second group match for Champions League "Dis one dey crazy," she tok.
So dem come court because APC wan contest di election but dem neva comply with di law to hold valid primaries and INEC dey allow dem and dis one dem say dey against Section 87(1) wey say for any political party to contest election, dem must hold primaries.
Na only di top four teams for Premier League go automatically qualify for di group stage of next season Champions League.
Even as some prisoners di go back, security forces di look for de prisoners weh gunmen free for Ndop prison afta gunmen attack and burn de prison.
2015 - William C Campbell, Satoshi Ōmura and Youyou Tu for their anti-parasite drug wey dem join hand discover.
Zimbabwe: Grace Mugabe PhD degree na big palava 18 February 2018 Wia dis foto come from, JEKESAI NJIKIZANA/AFP/Getty Images) Wetin we call dis foto, Grace been get political ambition to take over from Robert Mugabe before dem overthrow am.
'1st June 2018 Carl Ikeme: Nigeria goalkeeper don retire from football27th July 2018 Video, Number 12: African referees wey dem feem as dem dey collect money7th June 2018 Chelsea vs Manchester City Community Shield 2018: Di Blues do charity for Aguero5th August 2018 Clarence Seedorf: Cameroon don sign Champions League ...
Another thing we de for inside dis tori Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Zimbabwe: Mugabe don appoint minister for cyber security10th October 2017 Uganda lawmaker don get $10 fine on top public piss24th October 2017 Social media fit destroy di way society dey work - Former Facebook o...
Another thing we de for inside dis tori Kano rice company workers wey dem lock and 'force' to work for months narrate dia experience25th June 2020 D'banj: Fall in Love singer 'rape accuse' from Seyitan Babatayo - Simple tori of evritin you need to know24th June 2020 Gist Nigeria: BBC and Channels TV launch first collab...
E be like dis men dey sell tools.
Winner of di 'Best of the Best' of the second decade of di Baileys Women's Prize for Fiction (formerly di Orange Prize for Fiction), 2015, for Half of a Yellow Sun 16.
Dis na di second time dem dey Kidnap Siasia mama as dem bin don kidnap her before for November 2015 and she spend 13 days with di kidnappers before dem free her.
Another thing we de for inside dis tori Video, Rainmaker: Meet man wey claim say im fit make rain fall and stop Tori full ground for many parts of Africa about rain makers, strong medicine men and women wey dey control weather.
Already Britain don already announce to return £70 million pounds tiff money wey corrupt pipo carri from Nigeria go UK according to Paul Arkwright, di UK Ambassador to Nigeria.
Afta both teams play 0-0 for regulation time, Nigeria goalkeeper Chiamaka Nnadozie save three penarity for di shootout to help Nigeria win gold for di football category of di games.
Na on Saturday, kontri pipo begin para on top di end SARS mata afta tori of police brutality comot from Abuja and Delta states.
But no be wetin dey bite pipo for bodi, as na when spanish La Liga dey play na time to answe one question.
Then di youngest sister Kylie welcome anoda daughter with her rapper boyfriend Travis Scott for 1 February.
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria comot recession: Make I explain am5th September 2017 Nigeria '2018 Budget of Consolidation': Why budget dey get name?8th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innov...
E dey happen about two weeks afta dem dig out di deadibodi for anoda woman, Charity Ohaka, from di well dem kill her dump inside for Rumuosi.
Im no receive pardon and still dey jail.
Bertrand Traore (Burkina Faso & Lyon) 3.
Fernandes na di shinning light for Sporting, even though im bin struggle and e help Portugal to win Nation League for June 2019 - di big question now na whether im fit deliver for United?
She choose di name of di company to honour her papa.
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 Nollywood actress Chacha Eke announce say she dey commot her marriage 5 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 6 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business...
But tori say e fit appear for di swearing-in ceremony of Emmerson Mnangagwa on Friday 24 November.