text
stringlengths
21
14k
Check out some of dia tweet here.
Oga Bamigbetan say anybody wey get proof of any increase on top motor registration rates from any of di official Centres wey Lagos State Motor Vehicle Administration Authority (MVAA) dey manage, make dat person report give di agency or di Ministry of Transportation.
Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 1:41 Video, Skin Condition: Why dis girl get Lamela Ichthyosis, Duration 1,41 Amida mama wey be hairdresser say di small girl no gree go school again sake of say her fellow students dey laugh her for school.2nd August 2019.
"5th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal45 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, ...
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 And from dat time, "her hands, shoulder and breast begin swell" but she tok say she don "accept wetin her bodi be" Wit her appearance for di cover of di magazine, Beyonce don become di first African-American to dey for Vogue September cover.
She tok say di inner circle of R Kelly na "puppets" dem be wey dey follow am like zombie.
Ebikini follow for protest against rape dey demand justice for her daughter wen Women Groups like International Federation of Female Lawyers FIDA, Medical Women Association of Nigeria MWAN, Nigerian Association of Women Journalists NAWOJ, and odas carry go Police Headquarters for di oil rich city of Port Harcourt, say ...
Police find Gokada CEO 'murdered' for im New York apartment Gokada CEO Fahim Saleh life & times in Nigeria - Fotos 'I dey always tease her about her height for school' Wen detectives begin investigate, dem find Saleh bodi without hand and leg wit one electric saw near am.
To buy di package, some sell dia cow and sheep, dia land and even dia house - and wit dangerous consequence.
Na afta dat tweet, she start to say she no be feminist because she no like wetin di term represent.
Even with di financial risks wey many Egyptian clubs bin dey face at dat time, di goment no fit secure venues to make am safe so dat play go resume.
"UK dey cold all di time even for summer when weather suppose dey hot, but dis year dey different.
Madam Ehuriah tell BBC Pidgin say, "dis kain tins dem dey happun evriday, wen couple wan travel go overseas, di paper wey church wey no get license go give you as certificate no be wetin embassy go recognize because certificate for Nigeria na only one wey dem dey call form E." Also, if one partner die and di oda pesin ...
EU wan make border security dey tighter and make AU countries dey agree to collect people wey dem deport from Europe.
Ghana, dey export up to 90 percent of dia cocoa beans, mainly to European countries.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Quarter-Finals for Nigeria at the end of a thriller!
"Plenti pipo been dey expect African teams to go far pass wetin dem don do before, but e no happun.
Dem don ban all non-essential travel for most states and dem don tell many workers, including civil servants, to work from home.
auchi woman Balaraba Ibrahim na Nigeria first 'Special Assistant on Divorcees' not 'Unmarried Women' 7 August 2020 As discussions dey continue over di appointment wey Bauchi govnor for northern Nigeria give Balaraba Ibrahim as special assistant, di goment don come out to clarify say na Special Assistant on Divorcees de...
Di Police PRO for Plateau State, Terna Tyopev say e no get anytin to tok on top di mata wen BBC Pidgin call am.
Most of di 375 survivors wey dem carry go Salerno bin come from Nigeria, Senegal, Ghana, The Gambia and Sudan, dat na wetin local tori people La Republica report.
Denis Kemlemo, SDF communication secretary say deh wan make de cancel de whole legislative and council elections for seka say plenti mago mago bin dey.
"Di new passport reform programme dey weather friendly, International Civil Aviation Organisation compliant, e also get polycarbonate technology wey no go allow am spoil."
Sanusi go provide symbolic and substantive leadership to increase di profile of KASU, according to wetin Govnor El-Rufai tok for statement.
Haile Selassie: Di king wey rule di only kontri for Africa dem no colonise
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa lawmaker life pension: 'We dey on our own wen goment carry di bill come'26th April 2019 AITEO host community don shutdown Nembe Creek Trunk Line6th May 2019 Nigeria 2019 Election: We no arrest any INEC computer staff because of Atiku petition - DSS20th April 2019 Nigeria ...
She and her attorneys tell di court say she no plan to hurt di baby and di way di pikin take die na "tragic accident."
'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo Craiy die for Bamenda food market as fire burn around 200 stores Wia dis foto come from, Cameroon Army Kembong na one of di places wey di fight-fight between Cameroon army and anglophone fighters wey wan Ambazonia don affect pass, BBC tori pesin, P...
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Nigeria go open cattle colonies next week20th January 2018 Benue Killings: 'We no get land for cattle colony' - Gov Ortom16th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate ...
Another thing we de for inside dis tori How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Dapchi Girls: Parents don release 105 names24th February 2018 Buhari: I no go rest till Chibok and Dapchi girls come back14th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e...
Di official go check if you; •Dey di correct polling unit •If di foto for di PVC dey wit your face If im dey satisfy e go move you to di next official.
Argentina players Lionel Messi, Javier Mascherano and Angel Di Maria all don get punishment for tax wayo but Real Madrid star Cristiano Ronaldo still get court case.
Sabi pipo say for di West African kontri na at least 60% dey live below $1 per day, wey mean say many pipo live below poverty line.
uhari don accept Justice Onnoghen retirement as CJN of Nigeria 10 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria president Muhammadu Buhari don accept di voluntary retirement from service of Justice Walter Onnoghen as di Chief Justice of Nigeria with effect from May 28, 2019.
"Di news scatter me," she tok.
Another thing we de for inside dis tori Brazil 10-year-old rape victim name anti-abortion activist put online make pipo vex18th August 2020 Emmy International Awards: BBC Africa Eye Investigation 'Sex for Grades' collect accolade18th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of...
Ghana, Cameroon, oda kontris wey dia light steady pass Nigeria own For statement wey di union bin release dem say "di ministry of power fail to resolve some issues wey dey affect members of di union since 2013 wen dem privatise di power sector especially issues over 2,000 former PHCN workers and dia pay off."
Her age no go down well wit some pipo wey feel say she too young to lead di Big Brother House.
Di Minister of State for Education, Chukwuemeka Nwajiuba, yarn say di ministry don meet wit WAEC pipo dem on Monday and dem don agree to consult wit four oda kontries to come up wit a new date for di exam.
Rumour na say na Ranibel Kizzey and management don confirm.
Di Africa tour na Prince Harry, Meghan and dia baby son, Archie first official royal tour as a family.
Producer: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 3:50 Video, Joeboy on QTMPY: Music, love and wetin don change for im life am im blow, Duration 3,502nd October 2019 2:03 Video, Coffin: Paa Joe, di grandfather of Ghanaian coffin making, Duration 2,038th October 2019 4:54 Video, Jemima ...
yonce say she go 'through hell come back' 7 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Beyonce say she "don go through hell come back" for inside Vogue magazine September edition.
Na for number 25 day for August weh ship weh e bin carry more dan 107 pipo capsize for Bakassi, about 18 pipo die, 12 of dem from Nigeria.
Meanwhile, her ex husband, Olakunle Churchill share post on im Instagram page to tok say "A father is a father, no mata di challenges wey dey for marriage..." Im also add "I pray dis no go be di era wen single parenting go end up affecting di mentality of a child".
lot sleep, fly plane pass wia e suppose land 27 November 2018 Wia dis foto come from, aviation-images.com One small plane speed pass wia e suppose land for Australia by almost 50km (30 miles) afta di pilot sleep for cockpit, air safety officials tok.
(@lynsclo) August 12, 2018 End of Twitter post, 5 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sean Connery (the first Bond) prepares for a casino scene in Thunderball, the fourth 007 movie Another thing we de for inside dis tori Mission: Impossible - Fallout fit be di best action film wey dem don ever ...
Lady Olenna Tyrell, née Redwyne, na di elderly matriarch of House Tyrell and di last known head of dat house.
Ghana: Queen of Belgium don show for 3-day visit
Dis rail go dey run through Delta, Edo, Kogi and states wey dey near di area.
- According to COVID-19 taskforce, public gatherings must to be not more than 20 people.
President Nana Akufo-Addo apologise to Buhari over High Commission building demolition Wia dis foto come from, Feme Adesina Ghana President Nana Akufo-Addo don call Nigeria President Muhammadu Buhari to tok sorry over di demolition og one building for di premises of Nigerian High Commission wey dey for Accra, Ghana.
Nike come out for twitter say di Jersey don sell out after only few hours wey dem announce say e dey on sale and dem no get plans to restock.
Im say, na banks dey give telephone company dem dis business and im don leave di two to solve di wahala.
Is Mansur Dan-Ali minister of defense for Nigeria or herdsmen?— Reno Omokri (@renoomokri) January 26, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 The minister of defense Mansur Dan-Ali,on Thursday blame the killings by Fulani herdsmen on the anti-grazing law & blockage of grazing routes Fulani killings & anti-gra...
to born pikin fit also dey more difficult.
Winter Olympics 2018: African countries wey go compete 9 February 2018 Wia dis foto come from, Koki Nagahama/Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na di 23rd Winter Olympics and di coldest for history Na for 1984 wey Africa first show face for Winter Olympics for Sarajevo with Senegal alpine skier Lamine Gueye.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Senate president Bukola Saraki wey lose to Mr Abubakar don congratulate am.
1 for fourth time 21 August 2017 Wetin we call dis foto, Rafael Nadal win im tenth French Open Grand Slam title for June 2017 Spanish athlete Rafael Nadal wey be one of the greatest athlete for di world don climb back to No.
She bi one of di few women wey dey work for area where na only men dey mainly dey.
"For dis taim movement for pipo and dia property go stop.
Dem bin first arrange di election for February 16, but INEC delay am last minute, come change di date to February 23; dis one vex voters especially di pipo wey travel to vote.
ope Francis don beg say make pipo forgive di Church 26 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Pope Francis don say sorry to all di victims wey don suffer sexual abuse from Catholic priests dem.
Uefa Champions League: Five things wey happen for Wednesday night UEFA Champions League semi-final draw na fire - Bayern coach Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liverpool sign Mo Salah from Roma for £34m Salah dey face im former team Mohamed Salah don shine well-well for Liverpool since im jo...
Di lion run comot from im cage for di popular Gamji Gate amusement park for Kaduna City and e wound di zookeeper, Mustapha Adam, for im neck.
UK Biobank collect DNA samples and health infortmate from 500,000 British volunteers over several years and now e dey open to sabi pipo from anywhere for di world wey want use di resources to develop new treatments for diseases.
According to Mr Biobelemoye, some of di things wey dey table wey government never gree answer dem on top na adjustment of di current salary structure, issue of skipping wey court don already rule for dia favour and say federal government dey always disobey court orders when im reach dia matter.
Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, British Prime Minister Theresa May and Labour leader Jeremy Corbyn come show face to remember those wey die for war Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di Queen of England watch dis year ceremony with her son Prince Philip and di Duchess of Cornwall Wia...
Mr. Nkang Ini Dan say im decide to create di community for only women to bridge di gap of opportunity wey exist between men and women for di work.
"Security force bi under pressure and proof dey how 20 army join separatists groups, ICG, tok.
Market for 'suicide bomb' drug dey increase for West Africa
Ohanaeze Ndigbo wey be socio cultural join bodi of di Igbo speaking pipo of eastern Nigeria also gree for wetin Obasanjo tok say as former presido e no wia di shoe dey bite and also di present administration no dey hear word.
Nengi also chook mouth ontop her relationship with Ozo and her boyfriend and also her journey with plastic surgery.
I no fit do am without NoFap.
Wia dis foto come from, Getty Images Track list for Music to Be Murdered By "Premonition (Intro)" "Unaccommodating" (featuring Young M.A) "You Gon' Learn" (featuring Royce 5'9" and White Gold) "Alfred (Interlude)" "Those Kinda Nights" (feat.
For Ondo state, di party don already get two faction and fight -fight wey bin dey happun for di headquarters bin don di affect dia chance to get candidate for di party.
Di former TV presenter wey later join oga Macron goment, tok for radio interview say e dey resign because e no fit do wetin im wan do on top climate change and oda environment mata and di tin dey disappoint am.
pic.twitter.com/UHDM4ro7zA— cnonso (@CannonsGray) June 6, 2018 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Thanks Mr President.
Cameroon di intimidate US ambassador for e true tok?
Election tribunal dismiss Atiku petition say e nor fit prove im case
But di model want make dem cancel di diplomatic immunity and if e happen, Mrs. Mugabe fit enter court if im go South Africa.
Kalu, Abaribe, Aduda, Abdullahi go lead wit Senate President Ahmed Lawal
Researchers from Natural History Museum for London comot DNA from Cheddar Man, wey bi name of di complete skeleton wey old pass for Britain, wey dem find for 1903.
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Di army and di ruling party dey support di rally Di army and members of di ruling Zanu-PF dey support di rally.
Di oga for Myetti Allah cattle breeders association for Benue State, Garus Gololo, tell tori person Dooshima Abu, say di wahala start as some people attack Fulani herdsmen wey dey carry their cow comot from Benue State.
Elozonam and Ike don comot big brother house Tacha apologise, 'take full responsibility for her actions' Big Brother tell Frodd to use im veto power once again as im come reveal say Diane and Omashola na dem be di two housemate wey dey up for eviction as nobody been nominate dem last week.
With all im skill and goals wey im dey score, many peopel say im still dey humble.
Wia dis foto come from, United Nations Wetin we call dis foto, UN Humanitarian Coordinator Baiocchi say humanitarian community and UN systems go work for support, give assistance and look for solution for population weh need help.
Another thing we de for inside dis tori Prince Harry and Meghan Markle go marry27th November 2017 Prince Harry and Meghan Markle don show For public together25th September 2017 Royal wedding: Prince Harry tell im brother William to be e best man26th April 2018 Meghan Markle don do her final show for TV series Suits26th...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Will TikTok be banned?
Another thing we de for inside dis tori Pele: Brazil Legend collapse and deh rush'am for hospital19th January 2018 How e be say lightning kill 80 cows wey dey field for Brazil - and why nobodi fit eat dem?8th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me...
Cameroon cook wey kill im Nigerian madam go die by hanging
Di event na also another opportunity to tell di people wetin to expect from di new service dem.
But social media sites don come out to talk say dat one no go fit work, as to reduce di size of dia terms and condition go make am harder to understand and fit comot some important things wey dey inside.
Di Marine Beach Bridge don tanda gidigba and e dey safe for use."
Last-last, dem release 106 pikin dem for March but dem keep one, 15 year old Leah Sharibu.
Mbappe wey win di World Cup wit France and also win di FIFA young Player Award for Russia go be di first teenager to win di award if im win am.
If dem collect dis one now, na im be say, na double tax dem dey collect".
Why Toure, Nani, oda big players post red for dia social media on Friday
Dis make Nigerian fans di ask if na by force for start reality show.