text stringlengths 21 14k |
|---|
Im die for Switzerland Saturday morning. |
One World Health Organization (WHO) analysis wey Chinese data gada say e fit take like dat kain two weeks for pesin to recover. |
But doctors dey prescribe skin-lightening products to treat certain conditions like melasma, common skin condition for adults wia brown or greyish patches of pigmentation dey develop, usually ontop di face. |
ria Elections 2019: Hospital say 15 pipo die for APC Rivers rally stampede 13 February 2019 Wia dis foto come from, Tonye P Cole More than a dozen pipo die for election rally wey Nigeria ruling party do for Port Harcourt, according to wetin hospital ogas tell BBC Pidgin on Wednesday. |
Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi arrested: Nigerian, Raymond Igbalode or Ramon Olorunwa Abbas wey FBI wan sentence for fraud dey MCC Chicago, Federal Bureau of Prisons BOP in Chicago, Illinois USA7th July 2020 FBI most wanted list: Nigerians, Russians, Chinese dey among di pipo America dey find for cyb... |
E use vex enta social media to write some of di Nigerian laws wey im feel say no favour women. |
Di bank no respond to request for comment. |
Meet di 'presidential candidate' wey her video dey make pipo tok Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund Nigerian Air Force don begin dia 2020 recruitment - Follow dis steps to apply Ozoemena Chukwu AKA Ozo Wia dis foto come from, B... |
Public and private vehicles including keke napep must continue to limit di number of passengers to two pesins only while commercial buses go also reduce dia passengers to maintain physical distancing. |
Another thing we de for inside dis tori Offa robbery: Nigeria Police say Bukola Saraki and Kwara State Govnor get hand for incident wey kill 33 pipo3rd June 2018 Video, Offa robbery: Five million naira reward for any pesin wey sabi di robbers7th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban S... |
- Mayor for Kumbo18th December 2019 Anglophone crisis: IRC, NRC say make parties stop for attack civilians4th March 2020 Cameroon army say deh arrest soldier weh e kill driver for Bamenda20th February 2020 Cameroon goment send 700 gendarmes for Anglophone regions to stop separatists10th January 2020 Human Rights Watch ... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Two Anglophone dem, Paul Atanga Nji and Nalova lyonga enter de government for Ministry of Territorial Administration and Secondary Education for dis order. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana cedi start dey show dollars ‘wossop,’ but minority say e be ‘painkillers’ dey sustain am21st March 2019 US punish Ghana plus withdrawal of $190 million money sake of PDS termination23rd October 2019 Ghana communication service tax: Ghanaians go pay 9% more for Telecom, 5.9 ... |
Di mata no affect @POTUS, wey be di official account of di US President. |
Na so everybodi dey until hearings for di case start from 6 to 16 February 2017. |
Dis na as Sir John don talk say na di last World Tour im wan do dis year. |
Di charge carry hand for di matter say dem bin use koni-koni take N650 million. |
To dey rely on somebody else Wia dis foto come from, Getty Images "Dis one get to do with how pipo dey associate with one anoda for di north because, na for hia you go find one family dey rely on one rich member from dat family," Engineer Yabagi Sani tok. |
Bundesliga na Germany own football league, and Ms Steinhaus do referee for di match wey Hertha Berlin and Warden Bremen play. |
Even for pipo wey gree collect help wey dem give dem, to return back home fit still be depressing experience. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'People misinterpret di Dove advert' - Lola Ogunyemi 2.Nivea skin lightening advert Dat same October 2017, people give Nivea bad mouth because of skin care advert . |
Premier League champion last last, Moses also receive FA Cup runners-up medal as Chelsea lose to Arsenal for one final where di Nigerian go get red card. |
Germany don return deadi bodi of pipo dem kill for Namibia genocide 29 August 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di skulls follow for wetin remain of human deadi bodi dem use go do research for Germany Germany don return wetin remain of di deadi bodi of indigenous pipo wey dem kill during geno... |
Di reason for di bill according to wetin dem write put inside na stop di spread of lie-lie and fake news for Nigeria but ogbonge activist Omoyele Sowore don reject dat kain tok say instead di bill na to protect pipo wey dey in power. |
Another thing we de for inside dis tori Boxing: Anthony Joshua dey eye two more titles after im beat Takam30th October 2017 Anthony Joshua: Di one tin wey remain for am1st April 2018 Anthony Joshua no mind fight Karate style21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey do... |
I come tell her say I dey come di hotel to drop my key for you as you no get place to stay. |
ria: How Anambra election dey happen 18 November 2017 Wia dis foto come from, Commonwealth Secretariat Voters don show for Anambra, south east Nigeria to vote for new governor for di state. |
ria news: PDP say President Muhammadu Buhari order to military na direct call for jungle justice 18 February 2019 Wia dis foto come from, APC Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari announce di warning on Monday during APC cacus meeting for Abuja. |
Tori be say for some time now, African kontris don dey rush to do business wit China wey for many pipo eye be di new world power. |
And dat- for now - deys very damning indeed. |
"I urinate for floor, di piss almost dey touch am for leg. |
2019 Senegal Elections: Five tins weh voter suppose know Nigerians don ready to choose president and lawmakers Wia dis foto come from, BBC/Alassane Dia Wetin we call dis foto, Senegal na one kontri weh democracy don fain chair shiddon. |
Dis republication dey come one day before 14 pipo wey dem accuse say help two Islamist attackers carry out dia gun rampage on 7 January, 2015 dey go on trial. |
Na for Tuesday, January 15, two days to di debate, Ekere tell BBC Pidgin say im no go fit come do debate again sake of say im get one meeting wey dey important. |
'Promising young man' Before im death, Izu na di creative director of im clothing line Uhuru. |
But 1999 Constitution of Nigeria recognise di 'President' as di main official title of di pesin wey dey occupy di office anybodi wey dem elect to lead Nigeria. |
But if Man U do all dis things and e no work for dem for di first leg, make dem no give up. |
Dem explain say de Interior Minister based on Section 45(1) and (2) of de Immigration Act 2015 order make dem remove three men den one woman. |
Na just last week Mr Dowd talk say make di Department of Justice close di Mueller investigation. |
Di tests wey dem do for lab show say di fungus wey dem create dey kill quicker, and e dey use am small small to do di job. |
- As di first-born male for im family, im suppose be di traditional ruler of Oko Kingdom but e pass am to im younger brother, Prof. Lazarus Ekwueme. |
"We hear dem dey shout, who take di breaking news, which of you take di breaking news of wetin dey happen for di State as INEC give certificate of return to di new Governor. |
Di person wey create Sophia na David Hanson wey be di owner of one Robotics company for Hong Kong. |
Di APC candidate tok dis one for di Eti-Osa Constituency debate wey BBC Pidgin, Pulse Nigeria and Media Room Hub arrange for Lagos, Nigeria. |
Details soon https://t.co/DSZkZ8r3NR— Nigerian Army (@HQNigerianArmy) April 26, 2018 End of Twitter post, 1 Police confam give BBC say shooting dey happen for di area, di time wey we write dis tori. |
Another thing we de for inside dis tori 20 tins to look out for in di year 20207th January 2020 Hailey Baldwin: 'We bin tink say Justin Bieber go engage Selena Gomez' - Fans9th July 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'ol... |
ameroon: Fire go make parliament stop work until Monday 17 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cameroon parliament get two houses; di national assembly and senate Parliament for Cameroon don postpone di work dem suppose do to Monday 20 November, after fire catch up to seven floors... |
ameroon: President Biya students laptop dey ginger talk 29 December 2017 Wia dis foto come from, Other Cameroon President Paul Biya deliver on im promise to give university students dem laptop since two years. |
Na me be di first fighter in UFC history to give knockout victory for featherweight, lightweight and now welterweight - across three weight divisions, so I dey very proud of that," tok McGregor. |
According to am, Africa get enough money to put for education matter. |
Ighalo: Manchester United don extend di Nigerian striker loan deal until January |
ria: Ex-President Jonathan want N1billion to appear for court 31 October 2017 Wia dis foto come from, Spencer Platt/Getty Images Wetin we call dis foto, Goodluck Jonathan lose election to President Muhammadu Buhari for 2015 Former Nigerian president Goodluck Jonathan don tell di federal high court for di country capita... |
Skip Twitter post, 1 I authorized Zero access to White House (actually turned him down many times) for author of phony book! |
Court jail woman wey jazz husband penis How Imam take hide 262 pipo inside mosque from killer 'herdsmen' Wetin we call dis foto, Two of di pikins dem Bad tin wey come happun be say two pikins bin die on Tuesday. |
BBC want make dis kain attack on top dia staff stop, and dem want di pipo wey dey attack tori pipo to get beta punishment from di law. |
Di health body bin look di latest evidence dem get, whether face masks go get benefit for everybody. |
Dem don charge am with case wey reach $260,000. |
Wen tori pipo contact di director of di zoo Mohamed Sultan, e hold ground say di animal na Zebra. |
Germans lose Togoland to British and French army for 1914, and for 1922 Britain collect di western part of di kontri while France collect di eastern part. |
Dis na di BT/Road X motor racing championship for 2018 Dem no support media player for your device Dis na di BT/Road X motor racing championship for 2018 11 December 2018 Na di final of BT/Road X 2018 competition wey cari different kain pipo descend di Evbuobanosa race track for Benin - Asaba expressway for e third mot... |
NCAA say di postponement na sake of say di 21 June date no dey possible for dem to resume domestic flights for di kontri. |
Weti for do wen pesin get crisis Komot evri tin weh e fit cause harm, protect de head, dress dia clothes, komot glasses if de pesin weh fall, put de pesin one side make saliva komot, wait make de pesin get e sense back, no move de pesin or stop de shaking no try for make de pesin sit, no put fingers mop, no give any ti... |
According to di result, so far, Mr Weah dey lead with 39%, while Mr Boakai dey second place with 29%. |
"Sisiku and odas go continue wit dia hunger strike until dey show wusai de prisoners dem dey. |
Real Betis 1-4 Barcelona: Messi score hatrick wey make Betis fans say well done sir! |
But e be like dis cup dey go France. |
Oya siddon, watch di part four of how BBC Pidgin tori people from Ghana, Cameroon and Nigeria dey yarn different things for dia area.. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ronaldo don score 33 goals inside 33 appearances for club and kontri dis season How fans react Meanwhile fans no waste time to enta social media to express demsef ontop how dme reason dis CR7 latest achievement. |
Thousands of women dey protest for Togo 21 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di women wear black enter streets dey protest for plenty hours. |
Wetin we know so far about Dapchi Girls attack US don condemn di kidnap of Dapchi schoolgirls Di president call di palava national disaster. |
But market women don comot to tell am say make e come down with di big big English as dem no dey hear am well-well. |
Weinstein don lose im job, wife, celebrity friends and respect. |
Donald Trump 'overdose' warning from Rolling Stones not to use dia songs, want BMI to pronounce stop witout permission |
Di Reds, wey go host Wolves, dey one point behind leaders City, wey go visit Brighton and both games go happun on Sunday. |
One man hold Nigeria flag for Johannesburg for 2015 as Nigerians protest attacks against dia people for South Africa Nigerians wey dey live for South Africa say di country people don destroy dia shops and house for Krugersdorp, near Johannesburg. |
We dey baff wit fuel water" |
Cameroonians no understand dia team as only afta fifteen minutes Comoros score dem and deh start struggle for equalise for with wan kain play weh e no make sense. |
Frustration as Nigerians reject 100% increase for new electricity tariff - See how much you go pay now & four reasons why NERC suddenly hike di tariffs See di world top universities according to latest rankings Asuu wey be di join bodi of Nigerian university lecturers want make goment wait until dem find solid ways to ... |
Dem also draw ear give referees not to begin punish normal coughing and say na only case wey e dey clear pesin dey use cough do anoda pesin bad. |
t Fifa Men's Player 2019: Egypt FA wan know why dia vote no count 25 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Salah come out third for di 2018 Best Fifa Men's Player award Egypt Football Association don write to Fifa to come explain dia missing votes for di Best Fifa Men's Player awar... |
Anglophone crisis: Wetin we know about di Ntumbaw attack wey kill 22 pipo for Cameroon |
Eid al-Adha: Why some pipo dey worry about treatment of animals |
Best disciplinary record Any team wey qualify from third position dey guaranteed to face one group winner for di last 16. |
Another thing we de for inside dis tori 2:15 Video, Coronavirus: 'Evacuate us now,' Ghana students for Wuhan send SOS message to Akufo-Addo, 2,1517th February 2020 Ghana health officials warn against 'contaminated' imported gizzard17th February 2020 Coronavirus - Virus: Two suspected cases for Ghana test negative6th Fe... |
Dem bin do one 'symbolic' independence for 1 October, and since dat time, di wahala for di region don high well-well wey even make government to put curfew for Bamenda and Buea regions of di country. |
Di expatriate Sagir Ahmed, wey dey work wit Triacta Construction Company bin dey work for di underpass bride wey dey for Dangi roundabout by Zoo road before dem kidnap am. |
Benue killings: We no know who kill pipo for Gwer-West |
Whroway Bryant tell BBC say: "Progressive! |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria still dey number 47 for FIFA ranking17th May 2018 FIFA 2018 Ranking: See where W Africa countries dey18th January 2018 Know how FIFA take rank your country for football24th November 2017 World Cup 2018: How Cameroon win World Cup final for France11th July 2018 Victor Mose... |
lenty jolly as Wizkid perform for London 30 September 2017 Wia dis foto come from, Wizkidayo/Twitter Wetin we call dis foto, Wizkid make im fans wait for almost two hours before e start di show. |
Like "blackface," "brownface" na wen pesin paint im face dark to be like pesin wey get anoda skin colour. |
End of Twitter post, 2 Wetin Kiddwaya do? |
Another thing we de for inside dis tori Sisiku Ayuk, nine oda Southern Cameroon leaders go stay for prison for life20th August 2019 Cameroon Anglophone leaders: Lawyers want make dem try dem for Nigeria court11th January 2019 'We bi Ambazonians' - Cameroon secessionist leaders tell court before deh adjourn case6th Dece... |
Many pipo don dey feel di gbedu wey dem say resemble Wizkid sound Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 But no be everybodi dey feel dis new music. |
On top terms and condition mata, im say comapnies gats make simple make pipo sharparly understand am. |
IPOB officials don deny say no be dia members do di stoning. |
"But we get mechanisms, we send people go dis places, so we appreciate di concern of the High Commissioner." |
Na Senator Abdullahi Abubakar wey dey rep Kebbi North Senatorial District na im sponsor di motion wey cause di mata. |
End of Facebook post, 3 Petition by Chris Akumey dey accuse Martin Amidu say he apply for membership with New Patriotic Party sake of that he be unqualified to occupy di position of special prosecutor. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, TB Joshua is one of Nigeria's most flamboyant and controversial pastors When 27 March reach and nothing happn na so im change mouth oh, say wetin e mean be say di sickness go stop for wia im start for Wuhan and say e don stop already. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.