text stringlengths 21 14k |
|---|
Even when many pipo escape, im decide to stay for di kontri to ginger di youths to do I-no-go-gree. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon army and separatists di kill for Anglophone regions-US Ambassador19th May 2018 Cameroon prisoners weh deh di become entrepreneurs18th May 2018 Anglophone crisis: Cardinal Christian Tumi say President Biya no want shiddon tok16th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit ... |
Im comedy performances make am get national honour of Member of di Order of di Niger (MON) for 1978 during General Olusegun Obasanjo regime. |
to show support for di #EndSARS movement for Monday. |
Nigeria Elections 2019: "Make JAMB begin organise elections" |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police don declare Dino Melaye wanted28th March 2018 Dino Melaye arrest: Nigeria Immigration say na police tell dem to block di senator23rd April 2018 Video, How you go take describe senator Dino Melaye?6th April 2018 Nigeria: Dino Melaye go show for court, get N100k bai... |
Herdsmen killings: Benue governor don blast Defence Minister |
But even dat one no stop Davido excitement. |
Just like di millions of fans wey dey jolly for di world, even celebs and musicians follow join for di jollification. |
'Civil defence officer stab and kill my police husband for Lagos' Dem no support media player for your device 'Civil defence officer stab and kill my police husband for Lagos' 8 June 2020 Mrs Philomena Mgbekem tell BBC Pidgin how one civil defence officer stab and kill her husband wey be police officer. |
See latest you need to know4th September 2020 "Nigerian schools resumption" date latest update from federal, state universities on day to resume afta Covid-19 lockdown12th September 2020 School resumption in Nigeria: Latest update on how Polytechnics and Colleges of Education dey reopen afta Covid- 19 lockdown16th Sept... |
Jenna Evans, wey be 29 years old, tok say she bin dey dream say she and her fiancée Bobby dey for one speeding train and she come dey force to swallow di ring to protect am from "bad guys". |
Dat na more dan 376 million new cases of four infections chlamydia, gonorrhea, trichomoniasis, and syphilis - wey dey happun evri year. |
Tori be say at least 800 million dollars of dat money dey miss and now di Nigerian government - under President Muhammadu Buhari want di money back. |
"you dey too big" na also popular choice wey get 17% of di vote. |
People wey chook eye for inside di election say e fit be because some of di people don die, or dem sick but some odas think say na because dem no dey interested to vote for di election. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Many people for Zanu-PF wan make Emmerson Mnangagwa be di next president Mnangagwa, wey nobody sabi where im dey, talk say make di 93-year-old president do wetin di people want and step down. |
#RespectYourElders #MoveOver #NextPlease #YouFirst pic.twitter.com/tkyZe9FVgc— FirstBank Nigeria (@FirstBankngr) July 21, 2018 End of Twitter post, 3 Union Bank. |
Wetin we call dis foto, Every 18 months during new moon,di sun, moon and earth dey jam for one point to cause solar eclipse. |
Ben Wood, from the CCS Insight consultancy, say di move by Google go get "big implications for Huawei consumer business". |
Johns Hopkins University United States 13. |
Nigerian Army don kill Don Wanny younger brother Omoku: Di Nigerian community wey 'cultists' don scatter Rochas Okorocha don give suspected 'Omoku New Year Day killers' amnesty "My son go do 'Happy New Year' wen cultists kill am" Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no ... |
Ms Hlatshwayo bodi don dey rotten dey go, and dem no find am until one man wey claim say im be traditional healer surrender imself to police last week. |
Bassogog, wey burst into di scene afta e become di Player of di Tournament for di 2017 Africa Cup of Nations as Cameroon win di title, say e hope say im donation go ginger more Cameroonian athletes to pay attention to di medical crisis for China. |
Another thing we de for inside dis tori Shatta Wale vs Sarkodie, Wizkid, Stonebwoy which be di biggest beef11th October 2018 Ghana: Accra-Kumasi highway accident kill 11 pipo13th June 2018 Another accident happen where Ebony Reigns die10th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6... |
Border closure: Ghana - Nigeria trade palava go soon get solution Why we 'close' Seme border - Buhari "Dis border closure affects us well well cos no rice, no business. |
Uefa Europa League: AC Milan fit qualify today 23 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Andre Silva na di first AC Milan player since Kaka wey score hat-trick for European competition when dem beat Austria Vienna for September Na match day five for UEFA Europa League, plenty teams s... |
Di special force go get; Police Mobile Force (PMF) units Counter Terrorism Unit (CTU) Federal Special Anti Robbery Squad (FSARS) Intellegemce Response Team (IRT) Technical Intelligence (TIU) Oga Moshood say di force go do stop-and-search and go raid wia bad gang dey hide. |
Dr Olanrewaju also tok say make goment bring back di 'woli-woli' pipo wey bin dey monitor to make sure say pipo no piss or poo-poo outside. |
After de concession agreement, PDS main target be say dem go improve electricity supply services den profits which dey suffer massive debt issues under state owned ECG. |
I go 'protect' Yahya Jammeh from fresh arrest - President Obiang “Why we chase Yahya Jammeh commot for office” – President Buhari Gambia don deport 69 Senegalese Thirteen years don pass and na Ghana Kyere dey live now. |
Oga Joseph say Deji don run comot from di town since dis tin happun and police don declare am wanted. |
Fuel scarcity no dey Nigeria - NNPC Jumia bin start business for Lagos, Nigeria for 2012 before dem expand to some African kontries like Egypt, Morocco, Ivory Coast Kenya and South Africa. |
Just now CAF medical teams di watch, di report for executive committee and if de situation wowo, CAF for decide make de play matches wit no fans, postpone or cancel. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Anthony Joshua bin don tok say im go dey sleep as di fight dey happun and bizness wey im get no allow am travel watch di fight. |
Her decision to speak from di seat of presidential power alias White House don vex Democrats, wey claim say di chosen venue na inappropriate use of goment resources. |
Na di result of wetin dem talk for di group wey Vice President Yemi Osinbajo be di chairman, ginger di military action solution. |
Wia dis foto come from, BBC/SCREENSHOT/BOP.GOV Di Extradition of popular Nigeria social media celebrity, Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi and Lekan Ponle AKA Woodbery to di United States sake of internet crime accuse don cause plenti tok for social media space. |
Abike Dabiri-Erewa wey be oga for di commission tok for one statement say belle no sweet dem as America name plenti Nigerians for di list. |
Meet Python wey dem say e get 'Supernatural power' Nigeria: JAMB don suspend staff wey snake swallow N36million from Tim Friede, wey dey live for Wincosin, US, dey video as im dey allow snake to bite am and go upload am for YouTube. |
- See live updates here28th September 2020 Michelle Obama DNC speech: Donald Trump chop yab during 2020 Democratic National Convention - See breakdown of wetin US former First Lady tok18th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet ... |
We know sabi for sure if long-term data dey, but we fit look at oda conditions. |
olice arrest kidnappers wey buy two newborn pikin for N350,000 3 November 2018 Wia dis foto come from, Facebook/ Nigeria Police Force Wetin we call dis foto, Emmanuel Chigozie Elesuwa and Chioma David na two of di suspects wey police parade Nigeria Police don parade for Abuja three pipo wey dem accuse say dey buy and s... |
Other money dem find be €6.6 million from Nigerian Ports Authority (NPA), and N1.1billion through di Asset Management Corporation Of Nigeria, then recovery of subsidy fraud funds wey pass N4 billion. |
Room 232. pic.twitter.com/NXx1EkqVGq— Dr. Jill Biden (@DrBiden) August 18, 2020 End of Twitter post, 1 Jill write children story book for Joe Madam Biden bin write children story book about her husband Joe wey she call Joey. |
Wetin we call dis foto, Di mosque wiadi Imam hide di pipo For di event wey di US Secretary of State Michael Pompeo present, dem hail Imam Abdullahi wey dem say "risk im own life to save members of anoda religious community, who for die if e bin no intervene." |
Police tok-tok pesin for Ekiti Caleb Ikechukwu confam di tori give BBC say di accident happen around 9.15pm on Saturday January 12. |
I have so many questions to ask but right now I can't even breathe. |
Mr Fawole tok say if pesin fall, na game ova. |
Disease for di poor According to World Health Organization, na around two billion people for di world wey no get clean water and fit get cholera, . |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, Lawyer for Nnamdi Kanu release statement say di IPOB don dey house arrest Ejiofor even talk say soldiers don arrest members of IPOB wey go visit Kanu for house. |
It’s always very perplexing cause I real deal be showing people genuine love. |
"I don suffer with many odas to bring about dis democratic time, wey be say today, we dey enjoy for di country. |
Di Limpopo provincial goment don release statement say make pipo dey at "alert all di time": Skip Twitter post, 1 @LimpopoLEDET confirms sighting of about fourteen lions roaming around Phalaborwa Foskor Mine. |
Wetin we call dis foto, Di NBA headquarters for Abuja Another thing we de for inside dis tori Onnoghen: We no go allow foreigners dem chook mouth for our mata -Garba Shehu27th January 2019 Justice Onnoghen wey Buhari suspend don make US, UK and EU say e fit put comma for 2019 election26th January 2019 Acting Chief Just... |
Folks, I put my back into this one. |
Nigeria: Senate say YES to death penalty for kidnappers |
Mr Garba follow BBC Pidgin yan for telephone after social media catch fire when government release names of people wey go be new ogas dem for government agencies. |
She too thank her newborn daughter Kulture Kiari for giving her di strength to finish di record on time. |
As Video of one of di songs wey dem do since 2016 'Chemistry' land for May dis year. |
Nigeria don collect $200m igbese to boost electricity Buhari borrow borrow don cari Nigeria gbese reach N23 trillion Oga Shittu tok say di loan na part of di $10 billion wey India don arrange for African kontris to help dem wit different projects. |
Nigerian church reopening: Mosques, places of worship don begin open but dem must follow goment coronavirus guidelines |
Apart from di 33,000 refugees wey Cross Rivers State Emergency Management Agency report, Benue State say dem too get 10,216 refugees from Cameroon. |
Afcon 2019: Indomitable lions of Cameroon wipe Guinea-Bissau for Afcon opener 25 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Yaya Banana and Stephane Bahoken na im score di goals for di Indomitable Lions. |
Aagbe Wo Demo: “Call your militants to order” Ghana demonstrators advice President Akufo-Addo |
Another thing we de for inside dis tori Why government ban plastic bag for Kenya Government don talk say anyone wey produce or use plastic bag for Kenya fit go jail.28th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you23 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video... |
Another thing we de for inside dis tori Photographer don win fight for 'monkey selfie'12th September 2017 Fowl wey dey lay egg wey get cancer and arthritis medecine28th January 2019 Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughel... |
Nigeria, South Africa and Cameroon, na African representatives for 2019 Women's World Cup, weh e go take place for France don get tough groups from draws. |
Odion Ighalo: Di Nigeria striker loan move to Manchester United 'shock’ fans 1 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Odion Ighalo bin comot for Watford for 2017 Football fans shock as Manchester United sign Nigeria striker Odion Ighalo from Chinese club Shanghai Shenhua on loan unti... |
ria wan close border sake of pipo wey dey smuggle imported rice enta Dooshima Abu , Abuja 18 June 2018 New Informate 19 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria goment say dem don ready to close border to stop as pipo dey smuggle rice enta di kontri. |
Thousands of supporters of Odinga gather today 30 January to witness as dia leader appoint imsef president of di East African country of more than 48 million people, three months after election wey di party leader say dem thief from am. |
Posted at 9:50 14 June 20209:50 14 June 2020 Wetin we sabi about Naira Marley Abuja show wey make pipo dey tok Pipo dey wonder how dis event go take place wen Nigeria goment neva give green light on social gatherings of more than 50 pipo and interstate travel still dey banned.Read More next Article share tools Facebook... |
Ghana Football Kwesi Nyantakyi don waka Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa Kwesi Nyantakyi: Shadow player 'Number 12' dey in di grips of CID Police Nyantakyi been hold big position for African football before im chop suspension, im be di vice-president of Confederation of African Football and a member of Fifa Cou... |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Bibixy and Odas go appear for Military Court after two weeks16th March 2018 Anglophone Crisis: Mancho Bibixy, odas di appear for court today1st March 2018 Cameroon secessionist leaders: 'Why we di protest inside cold'12th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know ... |
Yobo wey play 100 matches for Super Eagles also play for Everton, Fenerbahce, Marseille, Standard Liege and Norwich City. |
Russia-Africa Summit: Bread, rocket launcher, new AK-47 for Sochi |
Players bin just dey laugh and joking amongst demselves for di bus. |
Acting Permanent Secretary Ministry of Health Rivers State, Dr. Chinwe Tonye-Atata tell tori pipo for Port Harcourt January say dem diagnose one indigene of Rivers State wey dey live for Edo State with Lassa fever and di pesin die of di sickness for Irrua Specialist Teaching Hospital for Edo State on 22 January. |
Anisfield-Wolf Book Award 2007 (fiction category), for Half of a Yellow Sun (joint winner with Martha Collins, for Blue Front) 8. |
Dem bin reach round of 16 for 1994, 1998, and 2014 but dem comot inside group stage for 2001 and 2010. |
Tori be say Nigeria military bin first detain dem for Giwa Barrack witout charge before dem transfer dem for ending of 2016 and beginning of 2017. |
We fit reply your email or contact you to explain anytin wey no clear. |
Mrs Filing Station, Benin City, Edo State EDO GiftedHands Science and Technology, 155 Uselu Lagos Road, Former NEPA Office, Benin City, Edo State EDO Givitec CBT Centre, 192, MM Way, Benin- City, Edo State EDO Hf-Jemajo Ventures, No 1, Joseph Ezehi Avenue, Efandia Qtrs, Off New Agbor Road, Uromi, Edo State EDO Igbinedi... |
Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers17 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "... |
Based on some kain things wey happen for di Nigerian music industry for 2017, dis 2018 fit be di year wey some of those collabos go happen for Nigerians. |
Emir of Kano: "We no dey target Emir Sanusi Lamido" |
700,000 youths go conduct 2019 election Air pollution dey damage brain, make pesin no sabi book Five ways you fit fix fine-fine nails without damage For di new study wey dem publish for inside Scientific Reports, dem discover say di bacteria wey dey inside baby poo fit produce probiotic wey dem fit use take prevent and... |
How Dorathy Instagram 'blow' afta BBNaija show launch Laycon BBNaija 2020 housemate na Unilag Best Graduating student Evritin you need to know about Big Brother Naija season 5 Kanye West Kim Kardashian update See wen Nigeria Aviation minister say international flight go resume for di kontri Praise Nelson Wia dis foto c... |
But na govnor for central bank na im many pipo sabi am pass. |
From Monday de national vote counting commission for legislative elections go start dia work for Yaoundé, komot results and na afta weh de constitutional council open de petitions. |
That is the question you should ask yourself. |
De result be say menerz dey dema dollars for de country inside, reducing de pressure on de cedi. |
no be to serve di pipo? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Bayelsa schools dey closed21st January 2018 Nigeria wan declare state of emergency for education by April 201830th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ... |
Asuu leader say 'N208bn no be wetin dem demand' from Buhari |
Cameroon anti-Paul Biya protest: "Maurice Kamto" face 'house arrest' for Yaoundé, police smoke out "Biya Must-Go!'' protesters for Douala, Baham, Bafang, Human Rights Watch call for reforms |
So, wetin dey happun for Lagos? |
"Dis na dia last opportunity to show Nigerians say all di things wey dem don dey do dey work," Erikume add. |
Menzgold start dey go through crisis after Securities and Exchange Commission suspend dem from dema gold trading operations 7 September 2018 sake of dem no get license to trade gold for Ghana. |
rthday Honours 2018: Anthony Joshua don collect senior accolade from Queen Elizabeth II 9 June 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Anthony Joshua wey don win Olympic Gold Medal bin collect Member of the British Empire (MBE) medal accolades from Buckingham Palace inside central London for 2013. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.