text
stringlengths
21
14k
Im also accuse im "political enemies", say dem wan turn im good to bad.
Odemwingie fault Rohr defence tactics AFCON 2019 Dream Team Di Nigeria vs Cameroon game go start 5pm for Alexandria Stadium and di winner of dis game na im go proceed to di quarter finals of Egypt 2019 Africa Cup of Nations.
E never still clear wetin be di reason for di trip wey dis women bin wan go do for Saudi Arabia but according to di punch, NAPTIP source say dem fit wan bin use dis women for cheap sex or manual labour.
Ronaldo say im deserve more Ballon d'Or pass Messi Mane and Salah make Fifa award list Argentina and Barcelona playmaker Lionel Messi carri top trophy for men, di sixth time wey im go win am.
Another thing we de for inside dis tori Transparency International: Nigeria Presidency dey vex24th February 2018 EFCC find yahoo boys enta club11th May 2018 Why Nigerians dey argue weda ‘yahoo boys’ na criminals13th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate...
Another thing we de for inside dis tori Senator Elisha Abbo don beg Nigerians for forgiveness4th July 2019 Elisha Abbo explain why im attack lady for CCTV footage2nd July 2019 Senator Elisha Abbo: PDP condemn, Atiku Abubakar want apology from Nigeria lawmaker wey attack lady for CCTV footage3rd July 2019 Top Tori FG ba...
pic.twitter.com/5XjJ9GBNvs— DeboMacaroni (@mrmacaronii) July 18, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram .
For get inclusive society, Coco say, "we must sensitise government for understand blind pipo dia needs".
After im don spend four days for Central African Republic (CAR), Guterres suppose comot there for 4.15pm dis evening.
Super Falcons na di defending champions and many pipo dey tip dem to win am again for Ghana but as dem no dey change goal post for middle of match, see three tins to expect for di match.
Oga Weinstein bin face plenti and serious sexual accuse from different women wey start di #MeToo movement.
End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Kylie Jenner don born baby girl5th February 2018 Why Blac Chyna wan sue Kardashian family19th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di yo...
Barca dey ask Neymar22nd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I l...
See di oda times Aisha Buhari don cry out fromAso Rock Wia dis foto come from, Aisha Buhari 'Za oda room gbasgbos' For October 2016, President Muhammadu Buhari wife, Aisha tell BBC, about some appointments wey her husband make, and warn say she fit no support im re-election for 2019 if dipresident fail to shake up im c...
Skip Twitter post, 1 pic.twitter.com/ET3Y8268MQ— Oor Man In Trumpistan (@TrumpistanMan) August 12, 2018 End of Twitter post, 1 From wetin pipo take reply for social media, e show say some pipo believe Elba dey announce new work.
Watch to hear di artiste wey Adekunle Gold go like collabo with, "before Jesus come."
Actors Brad Pitt and Angelina Jolie dey among di people wey don already adopt pickin from Ethiopia.
But see di way pipo come out, dem bring money, but dem collect di money dem no vote."
Black players for Europe don suffer racist comments online and racist chants and gestures from fans inside stadium during match.
Samson Siasia: Three African sportsmen wey don chop life ban from Fifa
Crystal Palace 2-1 West Ham Manchester Unite 4-1 Newcastle United Another thing we de for inside dis tori Mikel Arteta: See wetin you need to know about di new Gunners manager20th December 2019 Carlo Ancelotti: Everton don appoint Champions league winning coach as manager21st December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol ...
Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 1:23 Video, Ekene Ngige: 'Di artist wey dey use coffee dey draw', 1,2313th December 2018 1:17 Video, National Sports Festival: 6-year-old Deborah Quickpen wey wan be Africa female Chess Grandmaster, 1,1716th December 2018 De one we dem don look 2:2...
'We go take part for dialogue if goment gree we conditions' Pope Francis pray for Cameroon, and say make de world pray so dat de dialogue go bring true and lasting peace.
France 1 - 0 Belgium: Les Bleus dey go Russia 2018 finals As e begin look like say na penarity dem go use settle di 1-1, Mario Mandzukic from no wia waya ball enta net wey break English hearts.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di national tok tok pesin of di party, Kola Ologbondiyan say dem bin first fix di date for di primary on 23 and 24 before dem move am go 19 June.
Mina I still want to go perform in Lagos and make it back safely to my family.
Another thing we de for inside dis tori Africa don lose plenty moni as pipo di hide travel for ship - Ports Director21st March 2018 Ghanaians get hand inside Libya slavery8th March 2018 I sell everything wen I get to go Europe - now I don come back house and I dey broke13th May 2018 Libya migrant crisis: "I do prostitu...
For sure we no wan get anything to do with dem."
IMF talk for di report say things dey improve but say some kain challenge dem still dey.
E no too dey clear wetin dey make di money rise reach like dis, especially because some financial regulators don recently limit as people dey use am.
Dem wan make dia services be executive, no be for evri Tom and Jerry.
West African Examinations Council don expose how Supervisors/Invigilators, Candidates dey leak 2020 expo ahead of di Literature in English questions and answers.
She bin dey run one of di successful event planning company - Elizabeth R - wey dey decorate Lagos during Christmas.
Another thing we de for inside dis tori Blasphemy in Kano: Sharia laws wit capital punishment besides Aminu Yahaya Sharif death sentence in Nigeria wey you fit no know11th August 2020 Yahaya Aminu Shariff: What is blasphemy and wetin fit happen next to the Nigerian singer wey Sharia court for Kano sentence to death11th...
The masses OBJECT!— PITA (@jamarakills) October 15, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 At the end of the day, Nigeria is for us all.
E never dey clear how di drugs dey affect make patients no die.
Im say Mrs Buhari dey dedicate di award to all Nigerian women and children.
Di judge rule afta di representatives of di companies plead guilty to di 11 charges wey EFCC carry go dia domot.
Skip Twitter post, 1 We have lost a legend..rest In peace..— OYIZA SALIHU IGIE (@jistmari) March 10, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Reminds us how vain the world is.
She say, "At first, I bin tink say na banger dem dey blow, until I come see young men wey dey run dey fall down beside my car."
Wetin dey vex people for Southern Cameroun
If you check most offices here, many pipo don retire, some don do so vacancy dey.
Another thing we de for inside dis tori JAMB question - How snake take chop N36 million?11th February 2018 Nigeria: JAMB don find another N83m fraud case17th February 2018 Nigeria: JAMB don suspend staff wey snake swallow N36million from12th February 2018 Monkey swallow money: But e dey possible say di animal chop N70m...
Another thing we de for inside dis tori Fashion designer Marc Jacobs don engage im boyfriend5th April 2018 Game of Thrones' star Sophie Turner don engage Joe Jonas15th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey...
Police don gbab Port Harcourt child traffickers, rescue four pikin dem Why Abuja women no go vote for 2019 Na dat wan make her join oda women for Port Harcourt di Rivers State capital to do waka sake of di 2019 general elections wey dey come.
Under de $12.5 million medical drones delivery deal, Zipline go fly dema drones 150 times everyday from each of dema four distribution centres for Ghana.
NCDC and Kogi goment gbege since dis COVID-19 wahala, di federal health authority and di Kogi state goment don dey get problem.
According to Akase, di similarity wey dey between ruga and di NLTP, be say na state goments or private investors go still provide di land where dem go build di ranches for di cattle business.
Dis man blood na one hormone wey sabi pipo dey call testosterone wey women too dey get, but no too plenti.
Ganduje video: Kano assembly neva receive court order not to investigate govnor
I no dey shame to share my fantasies, and I no dey fear to play wit new toys.
Another thing we de for inside dis tori Benin footballers don land for prison because of age cheating31st October 2018 Libya v Nigeria: Three players wey need to impress Gernot Rohr16th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di yo...
Na every four years dem dey do dis study, nearly 200 of America ogbonge political scientists na im do dis year own.
Benue killings: One year afta suspected herdsmen kill 73 pipo goment say tins don change for di state
I think for di next weeks, plenty things go depend on how di US and China go fit influence dis crisis," na wetin she talk, from Berne.
Dis woman na my hero Thank you, Stella Immanuel."
If you want orgasm more, take one minute relax den go back for round two.
Another thing we de for inside dis tori Video, Blue-eyed pikin dem turn photo models against claims dem be “cursed”5th March 2018 Video, 'Polio no fit stop my ginger'20th March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers28 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldes...
Dat na wetin Comi Toulabor, wey be head of research for di Institute of Political Studies for Bordeaux talk.
andit killing: President Buhari condemn latest kee-kee for Sokoto state 21 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria president Muhammadu Buhari don seriously condemn bandit kee-kee wey waste 37 pipo lives for Sokoto north of Nigeria.
For di Black Stars, di game go help Coach Kwesi Appiah to check some players wey dey fight for shirt for di team and also prepare for AFCON qualifying games wey dey come.
Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Last figure update September 21, 2020, 12:25 PM GMT+1 See Nigerian prophets wey dey 'climb mountain for Covid-19' and how pipo dey react data in detail Scroll table to see more data *Deaths per 100,000 population Filter: The world Africa North America La...
Still 5 days to Valentines Day but @idriselba went down on one knee and proposed to his girlfriend live on stage this morning before a preview of his film #Yardie pic.twitter.com/XRtca1xcv0— Rio Cinema (@riocinema) February 10, 2018 End of Twitter post, 2 Even as dem dey hail am, Twitter people para for Elba say why im...
Nigeria confam im first coronavirus case for February and di Italian man wey carry di virus enter di West African kontri still dey isolation.
Dis ones deh add say government di control electronic media, di jail journalists, di arrest pipo any how lock'am for prison.
Couple spend 43.3 million mistake bank alert wey don hook dem for throat
Di Senate say di way soldiers for di kontri dey see pepper for jaguda pipo hand follow for di reason why di Service Chiefs suppose step aside.
Wia dis foto come from, Ministry of Health in Ghana Wetin we call dis foto, Dis na di statement wey di Ministry of Health carry put outside, as di tori dey break.
Minister of Finance, Zainab Ahmed, tok dis one afta dem do meeting with investors for IMF/World Bank meeting for Washington DC.
Another thing we de for inside dis tori Dem don kidnap 20 students for Kumba, Cameroon Dem don kidnap at least 20 students for school for Kumba for south - west Anglophone region of Cameroon.20th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video,...
As health insurance pipo no recognise say sex addiction na serious condition, pipo must pay for dis kain service and e cost.
Na so di former player tok.
Trafficking of girls: 50 trafficked girls return from Lebanon.
Di two half for di match no be di same.
28 August 2017 "No wahala na something wey dey sweet for mouth".
Na several thousands of families enter di stadium - where dem dey play big-big football matches - through one separate gate from single men.
How second hand clothes dey reign for Nigeria Dem no support media player for your device How second hand clothes dey reign for Nigeria 27 October 2017 Some people dey call am Okrika or OK for short.
Some local media bin report say di senator for di middle of all dis, Ekweremadu, don already 'forgive' di pipo wey waylay am.
UN give Nigeria 91st position, Cameroon 99, Ghana 108 and Sierra Leone dey 113th position.
Di majoritiy of pipo wey dem born with HIV dey live with am secretly, dem go hide dia medicine, and some of dem like oga Omondi go only take am for night.
Malawi get nearly five million confirmed case for 2017 and dem don choose am alongside Kenya and Ghana wey dem go use for di RTS, S vaccine.
Di professionals wey dey zone na Urban and Regional Planners.
Another thing we de for inside dis tori Bread wey dem garnish wit cockroach don land dinning table4th October 2018 Pastor wey dey give people cockroach chop14th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Gha...
For 2019, BBC bin chook eye to torchlight di cases of sexual harassment for two West African kontries and students - both current and past reveal shocking tins wey dem either face or hear say anoda pesin face.
Awah Thomas junior accused pass de whole taim di cough go spit for window ask court for tok.
Him bid for state house don get major boost with di endorsement of Mrs Banda and her Peoples Party.
"You get for bi tiger for become tiger", Tiger group tok for e website.
https://t.co/13xwQu6j6p— YouTube : Tosin Olugbenga (@TosinOlugbenga) August 31, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 If you bought $100,000 last weekend, you are already running at a loss of 4 million Naira.
Wia dis foto come from, Big Brother Naija Wetin we call dis foto, Tochi Di yoga moments.
Such a shame.— Gary Lineker (@GaryLineker) November 3, 2019 End of Twitter post, 1 Wen di tackle first happun, e be like say na small tin, but as di players mode change, fans begin understand wetin really happun.
Video: Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori 3:25 Video, Ufuoma Mcdermott on QTMPY: Her smile, her acting, her mole!, 3,2518th July 2019 1:53 Video, QTMPY: Toke Makinwa don see shege ontop free work, 1,538th May 2019 De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyo...
Dem develop REGN-EB3 and mAb114 with antibodies dem collect from Ebola survivors wey don kill more dan 1,800 pipo inside DR Congo for di past year.
I no 'craze' reach to try overtake Roger Federer - Nadal Nadal don return to number one Di 33-year-old na di first player to win 12 singles titles for di same Grand Slam and now im don win 18 majors overall.
And na dis people like farmers, fishermen and market women dey move market for di country.
Even though law dey for US against racial discrimination (even from police), many black pipo say e still dey happun koro-koro.
Wia dis foto come from, @jmilleresq Wetin we call dis foto, American Democratic Candidate, Joe Biden visit George Floyd family US Democratic presidential candidate, Joe Biden wey visit di family say di death of George Floyd "go change di world".
Apart from di Self Certification form, oda existing identification policy na Bank Verification Number, Tax Identification Number, National Identification Number and oda forms of identity management wey Nigeria bin don introduce in di last five years.
Umoyo say if pesin enta interview room, di three ingredient wey im suppose cari enta na: Shine your teeth wit smile, No di 1+1 and abc for di job, Get one kain swagger.
Her papa Nathan Sharibu bin tell for August say "im still get hope say im go see im pikin face one day."
Di video blow, top charts across Nigeria.