text stringlengths 21 14k |
|---|
She announce am for her Insgaram stories on dat same Wednesday afternoon wia she ask pipo to try understand say di mata don really affect she and and family reputation. |
Some pipo dey describe any rise in number of cases as second wave but most times, dis na just rough first wave. |
We neva know if election go happun for Anambra State sake of fire for our office - INEC Di man pesin wey dey follow Buhari drag presidency for di, Atiku Abubakar, tok say dis na di worst economy wey Nigeria don see for history. |
Na only Tottenham striker Son Heung-min and captain Ki Sung-yueng wear dia normal shirts against Bolivia and Senegal early dis month, na wetin Shin Tae-yong tok. |
National Cathedral One major issue which some 5000 seater National Cathedral wey government wan facilitate give di Christian Community for Ghana. |
Deh say goment get for stop ban for waka for night and make shiddon tok include also include Cameroonians dem for 'bush'. |
Wia dis foto come from, AHMAD GHARABLI Wetin we call dis foto, Pipo write petion for 2015 say make im no perform for Glastonburg music festival Di whole tin enta anoda level when im cancel about 14 venues for im "The Life of Pablo" concert to deal wit some mental issues. |
But Saudi Arabia don tok say dem dey worry about di tins wey dey happun for di region and want make di two sides try tok to find solution. |
Im say dis ECOWAS case na just two, of about 3,600 survivors. |
The football federation come add four match ban for Ronaldo sake of say he push referee for back after the referee send am off from the field. |
Skip Twitter post, 5 They will continue to manufacture lies just to portrayed Buhari government bad. |
Another thing we de for inside dis tori FIBA women's world cup: D'Tigress don enta quarter-finals of basketball tournament26th September 2018 FIBA Women Basketball World Cup 2018: Nigeria dey Group B7th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05... |
"We spend like 6 hours alongside Fire Service pipo before we comot di pipo wey die and Ibrahim Shuaibu wey survive, di whole thing dey sad." |
"@SpaceX CEO @ElonMusk reflects on the success of the #LaunchAmerica mission and what it means for commercial space capability: pic.twitter.com/qYjBRd2GPO— NASA (@NASA) August 3, 2020 End of Twitter post, 2 Wia dis foto come from, NASA/Bill Ingalls Wetin we call dis foto, Bob Behnken (L) and Doug Hurley (R) Na wen dem ... |
Im say dem drag di mata go court and court rule say na dem get di land and say afta dat time, dem begin build dia structure and goment show face again to demolish di building. |
Another thing we de for inside dis tori Dis woman wan help you do safe sex12th October 2017 0:52 Video, Kenya: Follow us go Maasai market!, Duration 0,5218th October 2017. |
Court continue again afta deh take CRM mimba weh e collapse go for hospital, but défense lawyer beg make court adjourn as de room no get air. |
Which clubs fit win dis season Champions League How Liverpool become di first team to qualify for 2021 Champions League even before 2019/20 season finish Six African stars wey fit win Champions League on Saturday Dem add say di UEFA EURO 2020 play-off matches and international friendlies, scheduled for di end of March,... |
Nigerians don born 300 pickin for IDP camp |
Skip Twitter post, 3 The KNUST SHS incident makes you realize that the government sent the teachers and students back to school with no plan on how to deal with any case.The teachers stood there doing nothing.This shows there’s no standard procedure to follow by teachers in case of emergencies.— Young Daddy Lumba (@ab... |
Dem don also find four deadi bodi of adults during di cleanup exercise. |
Reporter Jamal Osman hear from Rashid supporters and pipo wey dey kweshon im work, and ask Kenya authorities on how law and order be for di kontri. |
Job opportunity for cat sanctuary 12 August 2018 Wia dis foto come from, God's Little People Cat Rescue Wetin we call dis foto, God's Little Pipo Cat Rescue wit some of di cats as dem sidon for domot of di house. |
Another thing we de for inside dis tori Michelle Bachelet: UN Human Rights oga don tell Paul Biya say Cameroon Anglophone crisis fit get out of control, if…7th May 2019 Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 Anglophone Crisis: Human Rights Watch say Cam... |
But for yi, de big problem na say justice system no di helep as deh di only punish de pipo weh deh abuse pikin, no di do anytin about pikin (victim) e welfare. |
Bowen University wey be Baptist church get am, na one of di many private Christian universities for Nigeria. |
Im congratulate Muslims as dem dey celebrate, say make dem show di importance of di Ramadan fast for dia lives. |
To solve as people dey take look girls wey dey period, groups wey dey give money don set up menstrual hygiene clubs for schools across di country where girls go fit make dia own cotton pads, wey dem fit use pass one time. |
Di undefeated Adesanya wey be Nigerian sign one multiyear deal with Puma, di company announce on Thursday. |
Seedorf suffer for draw 1-1 for e first match as Cameroon coach For e first match as Cameroon Coach, Seedorf suffer for draw 1-1 with Comoros Island and many di still wait for see how e first match for home turf go look laik. |
Skip Twitter post, 1 2020 Edo Governorship Election: Declaration of Results Reg. |
Super sad how low these People rate Africans. |
Wia dis foto come from, Better Rivers Di House of Reps Committee come charge pipo wey dey affected, pipo wey dey concern and di general public to submit 15 copies of memoranda for di investigative hearing wey go hold on Monday 6 May to Tuesday 7 May 2019 for di Auditorium of di Rivers State House of Assembly, come add ... |
When clock change like dis, dem dey call am Daylight Saving Time (DST) or for UK people, British Summer Time (BST). |
As pesin wey bi strong Christian, you know say you need di dance', na wetin she tok. |
Mo Salah: One statue wey be one kain of Liverpool star open for Egypt |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram kill 15 Nigerian soldiers for fresh attack10th August 2018 Gudumbali: Nigerian army say na dem dey in charge afta militants attack Borno State town9th September 2018 Gunmen don kill seven police officers for Abuja3rd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate... |
We shall not be intimidated or cowed. |
The court did not direct the DSS to release Sowore to someone. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Oga Trump bin tok on Friday say dem go announce di defeat of IS "over di next 24 hours," but di 24 hours pass on Saturday and White House no tok anything about am. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Earlier, Kiddwaya bin don kiss Wathoni inside truth and dare game. |
How to: Epp your sef make you no turn to 'lost and found' for road |
Mr Kanu sef still tell local media say: "I bin dey sleep for evening when sound of siren wake me up. |
"Secondly, we go support our partners to deliver on dia projects wey go make gasoline and oda products available. |
"Dis no go change our commitment and our will to understand wetin happen and make sure say e no happen again," na wetin dia talk-talk pesin talk. |
Tinubu wey speak for one broadcast message for local television say Obaseki no be democrat. |
According to talk-talk people for Italy, dem find di women bodi for fridge section for di warship and most of dem bin dey between 14-18 years old. |
Fulani herdsmen bin attack communities for Logo and Guma on di 1st of January wey kill 73 pipo and di state government do mass burial for dem and di issue create public talk talk for di nation. |
Pipo queue for hours for banks just to collect dia moni. |
Wia dis foto come from, Getty Images Striker Aboubakar Vincent no dey Cameroon Afcon 29 squad Pipo feel say Super Falcons deserve more Africa respect Kings, Warriors and Stars Africans naturally like strong men and dia rulers dat na why some of di teams dey named after dem. |
Dis operation go start for September 2020, NRC bin tok. |
For example, one fit consent to hugs but make dem no consent to kisses and di oda party must to respect dia wishes. |
But im dey available now after im leave di Gunners after 22 years wey im dey in charge of di club and dem fit consider am as short-term option. |
End of Facebook post, 1 Di Nigerian leader also rate di leaders of di National Assembly low say dem hold di budget to ransom for seven months. |
Lucy na businesswoman from Cross River southern Nigeria wey don gain popularity online say she dey sell bole. |
AR: Catholic Bishop dey protect 2,000 Moslem refugees 31 August 2017 Wia dis foto come from, Catholic Bishop of Bangassou, Juan José Aguirre Mu Wetin we call dis foto, Di Christian rebel group wey carry plenty weapon dey wait outside di church compound. |
"Government no go ever claim say dem get enough money to pay new salary, but I think say na something wey dem fit do if dem block all di areas where billions of money dey leak from because of corruption." |
Ah komot SW na only with one de clothes weh ah get for ma skin so, na wan woman don dash me slippers. |
Tori be say di militants don kill kill more than thirty thousand pipo, and pursue more than two million comot from dia house for dia insurgency war wey don pass ten years wey di military neva fit end. |
Di baby go be di seventh in line to di throne, behind di Prince of Wales, Di Duke of Cambridge and im pikin dem - Prince George, Princess Charlotte and Prince Louis - and di Duke of Sussex. |
Up until his death dis morning, he serve as di Honourable Commissioner for Environment and Natural Resources for Oyo State." |
Comforting your baby: To comfort or play with di baby fit help distract dem from any pain inside dia gums. |
Now I know how stans feel. |
Govnor Ambode no vote for di election and NWC chairman Ebri tok say wen dem land for di state, dem see say notin dey ground. |
De Anthropologist say de reason na say for de 1960s, wen Cameroon fight war for independence de ‘marquisard’ as deh bin de call deh pipo weh deh bin wan independence, use de streets and numbers for kill pipo so deh stop for name streets. |
Plenti pipo for Lagos don tok say no be lie govnor Ambode don try wella wit projects wey im bring come wey include bridges, roads, transportation, education and odas. |
This na why I feel say Nigeria fit handle dis katakata. |
Nigeria Presidential Election Results 2019 Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote Professor Izuchukwu wey suppose declare di results for Orlu senatorial zone/Imo West senatorial district tok say im bodi no sweet am at all as im bin check di results and see say di numbers no tally, sotay im b... |
Rivers: landmark judgement on Anti-piracy don convict and fine 3 offenders N60 million |
He say di cause fit be mental problem. |
I will be watching and cheering the SUPER EAGLES from this side. |
Benita Nnachortam wey dey snap Ogun State governor, Ibikunle Amosun, talk say di work dey put person life for stand-by. |
E be like say im bin dey respond to one protester wey dey call am racist and dey abuse am. |
Di Supreme Court name Yahaya Bello as di rightful candidate as im bin contest APC party primary wia im come second. |
People fit get di disease if dem touch person or rat wey carry di bacteria. |
International coffee day: Wetin you need sabi to start coffee farm and export |
Di singer don dey police hand since Saturday ontop accuse say im sing song wey yab Govnor Abdullahi Ganduje. |
Kaffy say if goment know di importance of dance sef dem go put am for curriculum Dem no support media player for your device Kaffy say if goment know di importance of dance sef dem go put am for curriculum 4 June 2019 E don tey wey Kafayat Oluwatoyin aka Kaffy don dey dance sotey she don turn am to business. |
Falana say Nigeria constitution get laws for wetin pesin wey wan contest election need to do and to dey carry money go give party no dey part of am. |
Di Spaniard dey take over from Frenchman Arsene Wenger wey coach di Gunners for 22 years. |
One Labor Force Survey wey Nigeria Bureau of Statistics bin do for di same year show na 90.47 million dey di labour force, and na Lagos, Rivers, Oyo, Kano and Akwa-Ibom States get most of dem. |
Another thing we de for inside dis tori Kenya don export dia first crude oil26th August 2019 Oil spill in Rivers: Over 50 incident happun for di state in two months - NOSDRA18th August 2019 Pipeline Explosion: Amnesty International say na Police cause fire wey kill 48 pipo14th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - ... |
End of Facebook post, 1 Tiamiyu deny tori say e pass 100 school pikin dem wey dey di building. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Central Bank say small mint money go soon enter market27th February 2018 Video, 'Talent full ground for Africa' - Africa Development Bank30th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Infor... |
immediately we invite medical doctor and as we speak, e dey undergo medical examination for di medical unit of di service." |
As BBC Pidgin announce say im don gree to show for Facebook live, Nigerians even begin send di kain question wey dem want make im answer. |
Lassa Fever don kill person for Ghana 2 March 2018 Wia dis foto come from, SANJAY KANOJIA Wetin we call dis foto, Rats na di major cause of Lassa Fever for Africa Ghana Health Service (GHS), don confirm say dem don record di first case of Lassa Fever for di country for Tema General Hospital. |
Gunmen kill Anas Aremeyaw Anas crew member for Ghana Two gunmen for motorbike top murder Ahmed Hussein-Suale around 16 January 2019 for Madina meters away from en family house. |
Im tell BBC say, dem dey investigate di matter "to know wetin really happun". |
"Especially di pipo in power wey wan make money from dis long search for one vaccine wey dem don prove and dey available for months. |
Nelson say he want lead recycling revolution for Ghana make di country recycle at least 50% of plastic waste, keep di environment clean den create jobs give di youth. |
Make una no insult Putin - Donald Trump Afta di Russia oga win re-election, oga McCain release statement wey yab Mr Trump say why e congratulate Mr Putin. |
2019 elections: See foto of APC first presidential campaign rally for Uyo |
Dem don rescue around 20 pipo for di city wia buildings dey damaged and cars scata evriwia. |
Dem say di price of pure water bag wey menerz wan buy from trucks dem water depots go be GH¢3.50p. |
Police talk say na one semi-automatic and two hand gun dem recover from where di thing happen. |
Wia dis foto come from, Twitter/@BashirAhmaad Another thing we de for inside dis tori Eid Mubarak: How di 'festival of Sacrifice' take different from odas21st August 2018 Eid-El-Kabir: Sallah ram wey cost no go stop Port Harcourt pipo to celebrate21st August 2018 Eid el Fitr celebration: Na dis sallah Muslim dem dey ki... |
#TheLastRide @WWENetwork pic.twitter.com/JW3roilt9a— Undertaker (@undertaker) June 21, 2020 End of Twitter post, 1 "I believe say I dey at a place now, afta-Boneyard, wey be ogbonge battle against one of di best for di business. |
Demo come tell BBC reporter say if di girls wey im bring come do ashewo work na underage, she go dem tell di girls say make she dey put her age as 20 years or above. |
Garba Shehu "Tweeter N600 fuel price history" of Buhari vs PDP goment don cause social media gbas-gbos |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.