text stringlengths 21 14k |
|---|
Story: Bongben Jisi Another thing we de for inside dis tori Justice for Uwa: Rape & murder case of Uwavera Omozuwa lead to oda justice movement for victims in Nigeria - See wetin we sabi4th June 2020 Justice for Uwa: Rape tori dem wey shock Nigeria1st June 2020 Justice for Uwa: Rape story of Vera Uwaila Omozua provoke ... |
Dem first discover di disease in di 1950s and dem no fit identify di virus wey dey cause am until 1969. |
For now, di entre north no get testing centre, Abuja na federal capital territory," di senate president tok earlier for dis month. |
Dis na di top tori for today, 28 March, 2018. |
Skip Twitter post, 1 Happy new month Fams pic.twitter.com/vfuy2CVYPR— Odion Jude Ighalo (@ighalojude) June 1, 2020 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Odion Ighalo: Di Nigeria striker loan move to Manchester United 'shock’ fans1st February 2020 Ighalo leg dey shake for Manchester United, see ... |
Dem say dem go appoint new caretaker manager until di end of di current season, while di club go begin di process to look for a new, full-time manager. |
Skip Twitter post, 1 New @CrisisGroup report on #Cameroon #AnglophoneCrisis. |
Another thing we de for inside dis tori ENDSARS na just di beginning, total police reform go be final-final14th August 2018 Bukola Saraki: Dem arrange blocking of road to make pipo pity di Senate President - Nigeria Police25th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean... |
"We dey roast for wia we dey. |
End of Facebook post, 1 E come enter another level, after Davido share dis tweet say surprise dey wait for im fans for di concert. |
Na di Adamawa State Commissioner of Women Affairs and Social Development, Aliyu Tola, tell tori pipo government plan for Monday. |
ameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay 17 November 2017 New Informate 18 November 2017 Wia dis foto come from, Bandy Kiki Wetin we call dis foto, Cameroon blogger Bandy Kiki, na di brain behind Kinnaka Blog, di website English speaking Cameroon dey visit pass One of di hardest things Bandy Kiki... |
Sanusi Lamido: Why e fit easy for young pipo, women to understand di situation of di dethroned Emir of Kano 10 March 2020 Wia dis foto come from, Maigaskiya Photography Wetin we call dis foto, Emir Sanusi marry four wives and e get plenty pikins. |
Ira dey jealous evrione: my friends, my family. |
South African musician, Sjava indlalifa win award for di Best New International Act Award. |
It was put in the Constitution by Hameed Adio in 1988. |
The report wey look at 140 big cities for all over the world, put Lagos for di number two position where Tripoli for Libya and Dhaka for Bangladesh dey number 3 and 4 position. |
ICC rule say DR Congo Bosco Ntaganda dey guilty of war crimes |
Wednesday ceremony na di third time wey dem don cari wetin remain of deadi bodi give back Namibia, but hope dey say dis time e go really lead to peace between di two kontris BBC Johannes Dell report. |
Boli na Nigerian food wey people like to chop as e dey quench hunger quick quick |
Australian officials bost over 50 fake Ghanaian journalists Nigerians wey fit win medals for Commonwealth Games Commonwealth Games: Nigeria don win three gold medals But dis no be de first taim weh Cameroon athletes di miss for international competition. |
Diis dey make girls use old rags, dried leaves, grass or paper - sometimes dem go tear pages from dia school books. |
Alexei Navalny dey Omsk for 'poison' |
In June, as pipo begin see di effect of coronavirus pandemic, di kontri national assembly say dem don convince electricity distribution companies to stop di plan to increase in tariff for electricity till first quarter of 2021. |
222nd November 2017 Kanye West don release new album1st June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweath... |
If your pickin still dey learn how to read, no just allow dem dey look di picture make only you dey do di reading. |
Im add say: "Afta my check-up e show wetin di problem be and na wetin I gatz sort out. |
Issues wey candidates tackle during BBC Pidgin Edo Governorship Election Debate Nigerian schools resumption date and fresh concerns Nigerian private universities concerns as FG okay reopening of schools See how di first Housemates Nomination Session go down: Lucy Nengi and Trikytee Kiddwaya Lucy and Trikytee Dorathy Ve... |
On Tuesday, Sarkodie wey im real name be Michael Owusu Addo come apologize to im fans on top social media for di wahala wey happen, and im thank dem say dem show face. |
Another thing we de for inside dis tori Internet addiction: You fit pay $1,600 a night to cure yourself?22nd February 2018 Nigeria: How to take stop sms wey you no want8th January 2018 5 ways to protect your phone and information inside am29th November 2017 How you fit prolong your battery life29th December 2017 Top To... |
Skip Twitter post, 1 They will accept "King" but not "Nana" , "Prince" but not "Oheneba" Jay-Z named his son "Sir" is that not a title ? |
"I wan continue to dey make pipo dey aware make dem for detect am early weda you be man or woman" "I need make men speak out if dem don get breast cancer," he tok. |
Israel Embassy for Argentina confam di report for dem twitter page. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Jessica Jaymes die for September For 2018, adult performers tok say some pipo or joinbodi start to dey target and report dia social media sites so dem go comot dem. |
First wan make dem assist Menzgold retrieve dema monies wey other foreign companies dey owe. |
South Africa: 'I go handle corruption'-Cyril Ramaphosa 17 February 2018 Wia dis foto come from, RODGER BOSCH/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Cyril Ramaphosa win Nkosazana Dlamini-Zuma to take over as di oga of ANC for December 2017. |
Kano Govnorship election results dey make security go round di city |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, The shape of Water win Best Picture award. |
Di tin pain her sake of for her mind she fit do di job well well. |
Another thing we de for inside dis tori Africa Women Cup of Nations 2018: Wetin you suppose know13th November 2018 AWCON 2018: Cameroon na first team for qualify for semi-finals from group stage21st November 2018 Super Falcons of Nigeria flog Zambia 4-0 to win dia first match for AWCON21st November 2018 South Africa vs... |
Dem bin need to transport di pikin enta di hospital for di boot of moto and she enter through side door according to pro-choice activists. |
Wia dis foto come from, Twitter/@BashirAhmaad Another thing we de for inside dis tori Eid Mubarak: How di 'festival of Sacrifice' take different from odas21st August 2018 Eid-El-Kabir: Sallah ram wey cost no go stop Port Harcourt pipo to celebrate21st August 2018 Eid el Fitr celebration: Na dis sallah Muslim dem dey ki... |
Skip Twitter post, 1 23 @NGSuperEagles for @CBF_Futebol friendly. |
Inside foto, Tarrant bin use di OK sign for courtroom afta dem arrest am. |
Ghana dey go to de polls on December 7, 2020 wey security analysts dey call on political parties say dem for shun de use of violence so say dis no go cause problems during de General Elections. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Akufo-Addo release $100 million dollars for Ghana Covid-19 disease response plan12th March 2020 AS E DE HAPPEN Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen? |
Di stability of di PER na one of di reasons why some people dey wake for early morning and others no dey sleep on time. |
End of Facebook post, 1 Obaseki wey also speak about im decamping from APC to PDP say na drive dem drive am comot di party and di tin make am sad. |
She tok say na because her bed sheet na di "most intimate and reliable relationship" for her life. |
resident Buhari promise - Nigeria: "We go overcome Northeast katakata" - President Buhari promise 25 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria President Muhammadu Buhari don tok say even tho e go take long, Nigeria go end di katakata wey dey happen for di Northeast. |
Anthony Joshua lose im fight to Andy Ruiz Drake fotos wey pipo blame for lost games Wilder wan use blow comot Breazeale head for first round win Di Mexican look out of shape - di slo-mo replay dey show how im body shake. |
Ghana dey play inside Group F alongside Cameroon, Guinea-Bissau den Benin.Majid Waris no get ‘sɛlɛ’ for Coach Kwesi Appiah en Black Stars Afcon squad Black Stars first opening match go happen around 25 June against Benin for Ismailia Stadium. |
For Kano, northwest Nigeria wia dem dey live e dey normal for cousins to marry each oda in line with dia culture and islamic religion wia most of di pipo dey follow. |
Togo Faure Gnassingbé fit rule till 2030 as new law no go affect am |
Skip Twitter post, 3 #MichelBiemTong#ManchoBibixy@TsiConrad@Mimimefo237 #AwahThomas and many other journalists are in jail because they dared to report about the conflict in #SouthernCameroons where 3000+ have been killed and 300.000+ displaced and 1000+ locked up in filthy concentration camps pic.twitter.com/mu8u7Pbgx... |
E talk say make di president take example from wetin late president John Evans Attah Mills bin talk say dem no go allow same sex marriage for law for di country. |
A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on Dec 26, 2017 at 1:04pm PST End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori #OLIC4: Wetin people dey talk on top Olamide concert?18th December 2017 Di Falz Experience: Wetin pickin find go dia?21st December 2017 Nigeria: Five Artists wey get record la... |
"Although we for prefer make dem remain full-time working members of di Royal Family, we respect and understand dia wish to live a more independent life as a family while dem also remain important part of my family." |
Dat na di beginning of di ordeal wey keep Ifeanyi and three odas behind bars for over one month and wey sadly claim Chima life. |
Anybodi wey kolobi ballot box dey risk im life - Buhari Nigeria don reopen election campaigns On Monday, Nigeria presido Muhammadu Buhari bin say make police and army, use iron hand take deal wit those wey snatch ballot box on election day. |
Harry and Meghan go lose dia royal titles Wetin Prince Harry, Meghan and dia pikin dey find for Africa For im speech, Prince Harry tok say im dey proud to serve di Queen and di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Climate change: Amount of CO2 for di air don break record for 201630th October 2017 Winter Olympics 2018: See Africans wey dey compete for Pyeongchang8th February 2018 Video, Rain don come and flood don follow am for Lagos26th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immedi... |
Wen I look im face, I tell mysef say make we take di money. |
Victory for dem go mean say Pep Guardiola side go give di Red devils dem gap with 19 points with six games to go. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Investigation don begin to know whether Uganda officials dey collect bribe money from new refugees, before dem go register dem Dem also accuse di officials say dem dey kolobi food and materials wey refugees suppose get, and dem dey sell and traffic young girl... |
Pope Francis go consider am along with some oda issues, including di environment and di role of women for di Church. |
For example, if person know of wetin fit happen if dia company behave for way wey fit contribute to crime, or show close connection to those wey dey commit di crimes, then dem fit face wetin be criminal liability. |
By di time wey she be 10, she don turn wife. |
Shongole, wey get bounty on im head, tok: "dey [US] deny us movement and put five million on our heads. |
"I bin dey enjoy meeting pipo, seducing dem or dem seducing me, I dey enjoy am but I neva ever get orgasm". |
Shekau remind oga Pantami of wetin happun to Sheikh Jaafar Adam, one Salafi cleric wey dem assassinate inside mosque for Kano. |
Caniggia bin don dribble two players, but when im reach near Massing, di defender put force jam am throway, sotey im boot comot and im get red card. |
ICRC - Hauwa Liman: Na heartbreak say dem kill Hauwa Liman - ICRC 16 October 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Hauwa Liman: Pipo dey cry dey mourn Many pipo still shock on top di tori of how Islamic militants kill Hauwa Liman, di health worker wey dem kidnap for northern Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Xi Jinping: 'China time don come'18th October 2017 China National Day: Traffic Holiday trend for Golden Week4th October 2017 Video, Odion Ighalo: Life for China6th September 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me... |
Story: Dooshima Abu & Barbra Okafor Another thing we de for inside dis tori Why Nigeria senators dey vex for President Buhari26th April 2018 Nigeria: Dino Melaye go show for court, get N100k bail1st March 2018 Di only reason why Nigeria neva ready for electric car17th April 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane ... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria House of Representatives say paternity leave no go happen4th May 2018 Nigeria mama dem go begin enjoy 4 months maternity leave6th June 2018 Di plenty palava wey single mama dey face for society4th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli b... |
Di gbege start wen Oshiomole mention di name of di party govnorship candidate for di state Dapo Abiodun for im address. |
Winnie Orende, wey be 27, tok say she find out say she get HIV at di age of 12. |
For im 1976 visit to London, im declare say di only solution to di Rhodesia problem go come out of di barrel of gun. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Independence Day: 58 years since Britain say bye-bye1st October 2018 Video, Nigeria @ 57: Wetin people dey talk1st October 2017 'We no go allow Nigeria to separate'1st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Infor... |
Goment dey dash money to families wey get more dan one pikin. |
Cameroon Presidential Election: Constitutional council don reject call for re-run CPDM defence rubbish Maurice Kamto argument say deh no get proof for cheating "No be mata of surrounding, na to do wetin dey necessary to protect her and to prevent bad pipo wey go wan attack her. |
Oga Kawu explain give say for now di shutdown of di media houses go dey on till until further notice. |
Di UK go start special military units for Nigeria wey go helep stop di spread of informate wey militant groups dey spread. |
Wetin be di measures Most hardline jihadist groups wey don talk about their own militants taking precautions to avoid infections, and dem no show say di virus get any effect on their gatherings or operations. |
Falz invite BBC to see how im dey take do im tin - and how im lockdown life be inside Lagos, Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria election: Five Supreme Court judgements wey don change Governorship Election14th February 2020 Inec declare Douye Diri winner of Bayelsa Governorship election: Takeaways from Supreme court judgement wey cancel APC victory14th February 2020 Bayelsa Governorship election 20... |
We go need know if we fit give dose ontop di strength of di herbs and we need know say di herbs no get chemical wey go harm kidney or liver or brain". |
From Ghana to Nigeria to Senegal reach Gambia, different different jollof na im full ground. |
Nigeria don comot for Women's World Cup afta dem lose quarter final How di FIFA ranking dey work? |
Another thing we de for inside dis tori West African leaders agree $1 billion to fight terror15th September 2019 Boko Haram: 'Na for newspaper I hear say militant group don kill my pikin'14th August 2018 Boko Haram: 'I still no dey follow road wia dem kill my best friend'30th July 2019 Boko Haram kill 65 pipo, attack m... |
'We dey borrow gloves from patients to treat patients' |
Aisha Babangida: Meet di lady wey gada all First Ladies of Nigeria to empower 'poor women’ in memory of her mama |
Coronavirus don also make tins worse. |
DP - Nigeria 2019 election: ‘We still fit give Ambode Lagos govnorship ticket’ - PDP 29 October 2018 Wia dis foto come from, Idowu-Sowunmi Nigeria opposition Peoples' Democratic Party - PDP on Monday say dem still fit give Lagos Govnor Akinwunmi Ambode di govnorship ticket to contest 2019 election. |
Skip Twitter post, 1 Love you all, thank you, thank God, emotional, overwhelmed, speechless...gonna go have a drink and party with my family — #GSAP (@Stormzy1) February 21, 2018 End of Twitter post, 1 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Infor... |
Dis far, e strategy don bi na for increase army, Mr Moncrieff tok. |
Police for Zamfara see names of top politicians for cultist house |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Shine your eye for fake anti-malaria drugs - NAFDAC28th December 2017 Ghana: Report say 35% of malaria drugs na low standard15th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:... |
AFCON 2019: Predict di match dem 21 June 2019 . |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.