text
stringlengths
21
14k
We don get typhoid vaccine wey dey work"
Di chairman of di Senate Committee on Judiciary, Human Rights, and Legal Matters, Sen. Opeyemi Bamidele say dem no receive any petition against her nomination. "
Former prisoner Alice Johnson go model Kim Kardashian West underwear 30 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kardashian West campaign for di freedom of Alice Johnson One 64 year old woman wey dem free from prison afta 19 years, go be model, to sell Kim Kardashian West new line of und...
HIV na the Human Immunodeficiency Virus - people fit get am through sex, or exchange of infected blood; the disease never get cure.
"On di economy, wey we go still work on, we don try ontop Agriculture, thos wey enta farming never regret am, we don also handle unemployment and we dey lucky because wit dat one we don dey get food security."
On Monday, Fiat begin to convert one of dia car plants for China to start to make about one million mask a month.
Di highest pay wey doctors dey earn for Uganda no pass $1000 a month.
"Wen we reach set and I see how she deliver, na for dia I see her potential as correct actress.
Yes, we dey fantastically corrupt May 2016.
As at 31 July, despite di order of Federal High Court in Abuja, asking di Nigerian Army to allow di detained soja, Idakpini Martins, see his lawyer and family, di Force on Wednesday, no obey.
Dem say di revenue come from payments wey 1,602,762 candidates wey register for di Unified Tertiary Matriculation Examination (UTME) wey hold across Nigeria in March.
"Wetin dey my mind na to always win.
Okonjo-Iweala Twitter board member appointment don scatta social media
Anyhow e take start, one thing wey people wey start am carry for mind na to give and receive gifts on Boxing Day.
Wetin be di security wahala wey dey happen for Mali?
Since African kontries begin dey get independence wey start from Liberia (1847), and Ethiopia wey dem no colonaiz, Men be di rule .Di poor performance of di men leadaship na e mek Africa undadevelop, na e mek ha economy down , poverty,high death rate , low per capita and hai illiteracy all dis na wetin e cause.Di Men l...
Gilles Thibault.#PaulBiya #Cameroon pic.twitter.com/oleCAs434j— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) June 29, 2018 End of Twitter post, 2 Before French Minister go Buea for tok with authorities and traditional rulers, NGOs and oda groups, e first meet President Paul Biya and deh tok Anglophone crisis plus oda issues dem...
Another thing we de for inside dis tori Armed Forces Remembrance Day: 'Dis na wetin we dey face'15th January 2018 Armed Force Remembrance Day: How Boko Haram, Niger Delta militants palava change January 15 soldiers remembrance15th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey...
Ibrahim Lawal: Neighbour of Kano man im papa lock up for 15 years bin tink say e dey school 17 August 2020 Lawal Sheka wey be neighbour to di house wey Police go rescue 35 year old Ibrahim Lawal wey im papa lock for inside one room for 15 years tell BBC say for di 15 years wey dem no see di man dem think say e dey scho...
During campaign Akpabio promise President Buhari 10 million votes from di South-South but unfortunately e no even fit win im own seat.
E even reach if di former actor even dey support you for di match dat one fit be 'curse'.
Fashola - "We go fine trailer wey carry overload becos e dey spoil road" - Fashola 20 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Authorities say trailer wey carry overload na one of di things wey dey spoil road for Nigeria Nigeria government say dem on ready to start to dey fine trailer wey...
Davido, wey im real name na David Adedeji Adeleke beat im long-time rival Wizkid, and other stars wey dem nominate for di Best African Artist list, including; Tekno, Babes Wodumo, C4 Pedro, Nyashinki and Nasty C. But Davido no dey ground for di SSE Arena for Wembley, United Kingdom to collect im award.
Wia dis foto come from, Wikimedia Commons Wetin we call dis foto, Third Mainland Bridge Fashola tok say, ''[We change di date] to help di pipo of Lagos state and road users from oda states and to also support di state goment''.
She say she never stop to dey tink di mata for one day, but she also go need to live her life last-last.
1 Ghana Cameroon beta pass Nigeria for 49 Nigeria don comot for Women's World Cup afta dem lose quarter final Ghana Football Kwesi Nyantakyi don waka Di normalisation committee which go replace di current GFA Executive Committee go start develop timetable den plans for election of new executives den also help manage fo...
Eaton, video director; Cameron Crowe, Michele Farinola & Greg Mariotti, video producers BIRTH OF THE COOL (Miles Davis) Stanley Nelson, video director; Nicole London, video producer SHANGRI-LA (Various Artists) Morgan Neville, video director; Emma Baiada, video producer ANIMA Thom Yorke Paul Thomas Anderson, video dire...
Di Govnor say di lockdown measure na to stop community transmission of Covid-19 and e dey more important now wey dem don record 16 new casss wey be di highest record of new cases for di oil rich state wey bin get 23 cases.
86 pipo don die for fresh attack for Plateau State Di plenti times President Buhari don 'assure' Nigerians on 'unfortunate killings' Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Wetin dey vex kontri pipo be say, e don tey wey dis her...
But now, dem say dem realise say 'airborne transmission' na something wey fit happun.
Another thing we de for inside dis tori Burna Boy new album don enter Billboard Charts10th February 2018 Nigeria: We never still see Burna Boy - Police22nd November 2017 Mr 2kay robbery: Burna Boy don deny accuse22nd November 2017 Burna Boy don come 'Outside' with first major album for 201827th January 2018 Top Tori FG...
Sake of that dem go continue fight against illegal mining until all de natural water bodies den forest reserves be safe from pollution.
For inside di episode Good-Bye, Ms Meghan character marry her boyfriend Mike Ross.
Swiss prosecutors bin dey investigate Mr Obiang for money laundering and misuse of public funds, but drop di case for February dis year.
Di trip to America na di former vice president first trip in 13 years and he attend meeting for United States Chamber of Commerce and US Department of State.
E look like a downturn wen di Oscar Academy reject LionHeart nomination for di category of di Academy's best international feature feem in 2019.
Wia dis foto come from, Nigerian government Wetin we call dis foto, President Buhari say di railway plan wey dem get dey "ambitious" but e dey necessary to help di economy grow Plans dey to increase railway for di country.
This evening, I received my second negative test result for COVID-19.
But dis high speed no mean say na so pipo dey use internet for dia.
Di trial wey US National Institute of Allergy and Infectious Diseases (NIAID) run na 1,063 pipo participate Dem give some patients di drug and oda pipo receive placebo (dummy) treatment.
Na dis police department dey investigate crime matter for di country but people don begin accuse dem say dem no dey do dia work well at all.
'Joi Nunieh accuse against me na lie' - Akpabio Di Minister of Niger Delta Affairs, Senator Godswill Akpabio, say all di allegation wey di former Acting MD of NDDC, Dr. Joi Nuni sama against am dey false.
Atiku Samuel na Head of Research for BudgIT, im say, "if we check am well, we get less dan 10 states wey go fit pay dis moni without going to borrow moni from outside or sack workers or change plenti tins for goment."
But di consequences of wetin happen no go easily leave di mind of those wey involve for di assault.
Many Nigerians shout for social media on top di matter.
De rights group say goment forces kill old man weh e get disability and craze man wit oda two pipo for space of one moon for Northwest region.
Every defendant dey innocent until and unless dey prove say e dey guilty beyond reasonable doubt.
Dis na di latest of di plenti strike actions dis year wey di National Union for Human and Animal Health Workers don take.
Di local council chairmo also say pipo for some areas like Obalende no too believe say di virus real.
Another thing we de for inside dis tori Wetin go happen to your bodi if you no drink alcohol for one month11th May 2018 Sweet Sweet Codeine: See why young pipo dey do codeine diet9th May 2018 Tramadol dey push pesin to wan commit suicide - Ghana FDA3rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughel...
AMVCA 2018: Why Yinka Edward film life resemble Tunde Kelani own "I no feel say e go affect me at all because i no even believe say e dey possible to ban love fims altogether for Kannywood."
Dem say wetin do show good example and if no be for him, dem for no dey alive today.
country is doomed.— Ajama (@StanleyAjama) September 19, 2018 End of Twitter post, 3 While odas dey tok "rest in peace" for di airline as per e don die.
‘Di football photos wey save my life’
Although some pipo support di campaign.
"Na big honour for be one of de U-30 for represent ma kontri, na eye opener and dis go push ma business.
Also establishments like supermarkets, shopping malls, restaurants, night clubs, hotels den drinking spots for observe enhanced hygiene procedures by providing, hand sanitizers, running water den soap for washing of hands.
Another thing we de for inside dis tori Afghanistan wan ban WhatsApp and Telegram Tori people and others wey dey use social media say government wan take style block people mouth make dem no talk.4th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers20 minutes wey don pass Informate ...
For inside di same statement for Twitter, Pirlo thank di teams wey im don play for and "every team mate wey I don follow play".
Di Returning officer for Kano state Bello Shehu, wey announce di result say Ganduje, wey be di current govnor of di state, score a total of 1,033,695 votes to defeat im closest rival, opposition People's Democratic Party candidate Abba Kabir Yusuf wey get 1,024,713 votes.
Nigeria later carry di pageant go London after di fight.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pol Pot bin show picture to world pipo say Cambodians dey flourish under im radical leadership Wia dis foto come from, CCF Wetin we call dis foto, Bun Sen also reunite with her 92-year-old brother, left Bun Sen lose her husband wen Pol Pot regime dey rule bef...
E dey comot trust E dey divide community Na threat to wetin be true E dey like poison for mainstream media - pipo dey look all di same way Pipo no go fit make decision well based on facts E dey like poison for public discussion E no good for health For wia e worse, e dey pour fuel for hate speech, and fit lead to katak...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lala Akindoju: ‘Women gats dey di forefront of storytelling’ Another thing we de for inside dis tori 'Yemi Alade get career for acting'3rd September 2019 Emmys 2019: 'Sweet Sweet Codeine' collect first nomination for BBC World Service and Nigeria6th A...
Zsa Zsa, di world Ugliest dog don die 11 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Zsa Zsa, di world ugliest dog don die Zsa Zsa wey win di title of "World's Ugliest Dog" die on Monday for di age of 9.
According to Falz, im borrow sense from wetin Gambino do to tell Nigeria tori, to draw attention to di issues wey Nigeria dey deal with.
Birth tourism: Trump no get power to end citizenship by birth
Gendarme vehicles are on patrol in the area.— Mimi237 (@Mimimefo237) January 31, 2018 End of Twitter post, 1 Buea pipo laik Emmanuel Tabi say Anglophone dia own don finish because La Republic go just finish with dem.
President of Democratic Republic of Congo dey vex for di Catholic church and international community.
Trump people say e possible say the president dey plan to go Texas next week.
Wia dis foto come from, Chuwang Dalyop Wetin we call dis foto, Small pikin and women dey among di pipo attackers kill Anoda pesin from di area wey follow us tok, Chuwang Dalyop, di National President, Berom Youth Moulders Association, show us foto of di bad tins di attackers do.
Lack of resources Even sef Matibabu dey connected to smartphone, meaning say e fit collect data, send alert go give health teams informate about malaria sickness wey e find.
On Tuesday, Chinese official deny di rumor wey dey fly upandan for internet say na Africans dey spread di virusand di part wia Africans dey live dey on lockdown Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus cases: How Oluwaseun Osowobi take survive Covid-19 for Nigeria Guangzhou na ho...
Skip Twitter post, 2 #Alert The EFCC Did Not Freeze the account of Senator Ademola Adeleke, candidate of the Peoples Democratic Party for Sept 22, 2018 Osun State governorship election.
E go enhance di work wey we don dey do for (Home Advantage Africa).
Meanwhile, even as e be say Atiku show di venue but no gree climb podium debate as Buhari no dey, some Nigerians see am as lost opportunity for am to make case for imself.
Even for Africa, di mata don make pipo worry well-well: From South Africa, to Kenya to Nigeria.
"We don arrest Ibrahim afta e run to anoda village" police tok, we go soon conclude our investigations before we carry am go court."
Wia dis foto come from, Micaela Martini Wetin we call dis foto, To plan dis kain solo wedding, Ms Mesi say you go need money, support from people wey dey around you - and di most important thing, "small craze for head" "I tell my friends and family say if I no find my 'soul-mate' by di time I reach 40-years-old, I go m...
For Suleja, (a boundary community between Abuja and Niger State for north central Nigeria) one pregnant woman die with four of her children along with five other persons in heavy flood after one early morning rainfall on Saturday.
APC na di only tin dem get in common for dis 3 west African kontri dem odawise none of dem even sabi di oda.
Around March 2015, Ghana apply go IMF for make dem take support dema medium-term economic reform programme for three years, make dem take restore debt sustainability, enhance growth den job creation for di country.
Another thing we de for inside dis tori Magu: DSS arrest of EFCC Acting Chairman no be true, but di corruption police boss get case to ansa - See wetin we know so far7th July 2020 EFCC boss Ibrahim Magu 'strongly believe say na corruption cause coronavirus'18th February 2020 Joshua Dariye go stay inside prison self con...
Ms Maduewesi don carry di tori of vitiligo everywhere for world and she don become 'skin celebrity.'
Any comment on that today?— Reno Omokri (@renoomokri) June 25, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Video, Grace Wanja: Di 13 years old girl wey dey ginger pipo wit her acrobatic skills Grace Wanja start to dey twist bodi for money for street to raise money epp her mama wen she fall sick....
Another thing we de for inside dis tori Indian Flood: 'Na rat cause am' - Minister3rd September 2017 Cyclone Idai: Wetin fit be di wahala we fit happun?22nd March 2019 Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Houston Flood: Hurricane don spoil pipeline31st August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service yea...
Even di Accord Candidate Dumo Lulu Briggs wey bin come for morning comot from di and no return.
Gay rights: US dey vex for Zambia onto imprisonment of gay couple 24 December 2019 Wia dis foto come from, UNITED STATES DEPARTMENT OF STATE US don comot dia ambassador to Zambia afta im bin bad mouth how Zambia take imprison one gay couple for di kontri.
Na im make di natives don dey organise class wey go dey teach people di language.
Lala Akindoju: ‘Women gats dey di forefront of storytelling’
BBC The Facebook Live failed so I could not watch Chris’ final journey to the very end" Mercy Juma BBC reporter When pesin wey you love die, we wan cry, look for comfort and closure.
Another thing we de for inside dis tori Erica disqualified from BBNaija: Di housemate chop eviction from Big Brother house afta she collect third strike6th September 2020 BBNaija: How fans vote Lucy comot Big Brother Naija lockdown season 5 house6th September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open M...
Boxer Tyson Fury na highest earning Briton, e dey 11th (£46.2m).
Buhari new VOARS order dey ask for 35% tax on money wey pipo carry go keep for overseas ‘No give fake prophesy about 2019, just return our money’ – Nigeria dey warn HSBC "All di moni mata wey dis pipo dem dey do, di relevant agencies dey monitor am to make sure say dem no chook hand for di property wey dey under invest...
Nigeria: 'Puff-puff business hard, but e dey pay'
Dis na after Inspector General of Police, Ibrahim Idris announce say all police wey dey do work of bodyguard for politicians and big men for di country must stop.
Don Moen go perform for The Experience 2019, one of di biggest gospel music shows for Africa.
'Yahoozee' and oda Nigerian songs wey celebrate internet fraud To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Nigeria Police madam 'My babe dump me after I stop yahoo-yahoo' Dia accuse be say dem play one Denmark company wayo, hack enta di company emails and create wayo invoices.
Cameroon: Rights groups want unconditional freedom for Mancho Bibixy and odas
Africa elections dem wey eyes dey for 2018 E no finish for dia, Kabila go don notice say for dis 2018 alone for Africa, more than 20 elections dey happun for kontris like Cameroon, Egypt, Zimbabwe, Mali, South Africa, Sierra Leone, Libya and Madagascar.