text
stringlengths
21
14k
Jollification times for 2020 New Music From Rihanna to Justin Bieber, to Stonebwoy, many albums dey drop hopefully dis year.
Toyota: Why di motor company dey call back 700,000 cars
Air Peace plane speed pass runway land for grass
Another thing we de for inside dis tori Afcon trophy: How Egypt African Cup of Nation trophy take miss-Dis na wetin we know4th September 2020 Lionel Messi Barcelona FC team training fotos10th September 2020 Nations League: Ronaldo go start as Sterling, Martial, Eriksen dey in action for group matches8th September 2020 ...
Her music from Fire on di mountain to Jailer don dey tok plenti societal palava wey dey worry.
"Dem no even see di transcript of di call.
Wetin we call dis foto, These three women attended a service at a private residence in Lagos When I ask dem why dem no gree hear word of pray alone for your house, one of dem tell me say: "Bible tok say wia two or three pipo gather, e dey dia, e no say one pesin."
Another thing we de for inside dis tori 5G Network & Coronavirus tips: See wetin you suppose sabi5th April 2020 Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?1st May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovato...
Avoid di bread wey get sugar.
Cardi B go perform for Ghana dis December, Ghanaians say she for tear collabo plus Sarkodie
Opposition say Cameroon Police arrest about 100 party mimbas wey march 1 June 2019 New Informate 2 June 2019 Wia dis foto come from, Joel Kouam Wetin we call dis foto, CRM mimbas for Bafoussam Cameroon Renaissance Movement (CRM) say police arrest about 100 party mimbas for Yaoundé, Douala and Nkongsamba on Saturday as ...
Independent investigate into suspected police brutality na some of di tins protesters wan make goment look into.
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for ...
Nigeria Nigeria take 146 position out of di 180 kontris for di index .
Bournemouth nack Chelsea 3-0 for home on Wednesday, and di Blues go play away for Watford for dia next league match on Monday.
Cameroon: Doty for Douala Airport make Airlines tok Cameroon, Equatorial Guinea di water dia friendship For regulate de mission dem, Mr Yang say all top government official go travel from now own for business class.
Wia dis foto come from, Twitter/Geoffrey Onyeama Same 14, July, Onyeama also received di visit of Ambassador Jamal Mohamed Barrow, Envoy of di Federal Republic of #Somalia.
AFCON 2019: Oda kontris wey win for oda tins pass football
"I quickly rush Tina go hospital dat night, dem give us first aid but dem tell us say she don lose too much blood, na di hospital she later die on Thursday."
"Mr Dangote be Nigerian wey Nigerian government make sure say he go rise.
Keyamo come claim say e be like di opposition, People's Democratic Party, PDP, get hand for how INEC take postpone di election.
#reginadaniels #bbcpidgin #bbcnewspidgin #hotgist #Nigeria #Trending A post shared by (@bbcnewspidgin) on Oct 10, 2019 at 10:14am PDT End of Instagram post, 3 You fit like dis video: Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Terry Waya: Na me discover Banana Island Another thing we de for in...
Climate change: Wetin be COP25 and wetin e wan achieve?
Portugal, Argentina and Switzerland dey 4th, 5th and 6th.
E no go dey funny for worker wey im oga put post say im no get work again.
Ms Dos Santos recently deny di corruption accuse wey one leaked document wey leak show.
Kano Assembly: 'If we find govnor Ganduje guilty we go impeach am' 15 October 2018 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Govnor Ganduje become Kano Govnor for 2015 under Nigeria ruling APC party 'If we find govnor Ganduje guilty we go impeach am' na wetin Kano State House of Assembly Majority Leader, Ba...
BBC Pidgin Essay Competition: See foto from di awards ceremony
But wetin go dey di mysterious room, and how di whole VIP pass go work?
I dey sorry but now, I gats comot", na wetin Elton Jon tell im fans.
APC, tok-tok pesin Yekini Nabena, na im release di list of all di pipo wey di party don clear to contest di party primaries, wey dem don move to Sunday 30 September.
Dis decision dey come afta high court for Adamawa state on Tuesday morning remove order wey bin block road for INEC to do extra election for 44 polling units dem for di state.
For dis August 2017 protest, some opposition people die, and na like 13 people wound, when soldier begin shoot di protesters.
Reigning champions Liverpool go dey look ova dia shoulder as dem go attempt to win Europe top prize club competition back to back.
VMA dis year charge well well for oda matter wey no even concern music.
BBC Pidgin Editor, Adejuwon Soyinka, say as dem dey start dat time, many tins dey wey dem no sure because nobodi don do dis kain tin before.
Another thing we de for inside dis tori 1:56 Video, Abacha loot: Meet pipo wey don begin collect am for Anambra State, Duration 1,5622nd August 2018 Sani Abacha loot: 5 ways poor pipo fit collect N5,000 per month30th March 2018 Abacha: Nigeria go collect $321m from Switzerland26th October 2017 Abacha loot: How di moni ...
Nigeria: Two new Yellow Fever cases show Thief dress as reverend sister Di robbers land di area for 4pm, block road den enta di police station wey dey di area wia dem kill four policemen wey include one pregnant policewoman.
"If you remember, before dis time, we bin send about one thousand extra policemen to Nigeria police railway command.
Oda revolution wey don shake di world.
Minister of Education Adamu Adamu advise WAEC and state goments to no reopen schools until e dey safe to do so.
See Erica journey and big moments inside Big Brother lockdown season 5 house Big Brother go disqualify Erica?
E tell BBC MOTD: "We dey happy for di win today and to go to di next round.
How to save your 'Mother Language' make e no die Female artists dey use art ginger oda women Nigeria wan declare state of emergency for education by April 2018 Some of di language wey dem use na Pidgin, Hausa, Igbo, Yoruba, Tiv, Fulfude and plenty odas.
Rabiu Kwankwaso, Dino Melaye and 13 oda APC Senators don cross enta PDP 24 July 2018 Wia dis foto come from, @NGRSenate Fifteen Senators from di ruling All Progressives Congress (APC) for Nigeria, don cross enta di main opposition People's Democratic Party.
ria Independence Day: 4 tins wey don happun on 1 October wey you suppose know 1 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, October 1 na national public holiday for Nigeria Di first day of di month of October, 1960 na di day wey many Nigerians remember say dia kontri gain independence from...
In fact as I will soon show I was never present at that location.— Justin Bieber (@justinbieber) June 22, 2020 End of Twitter post, 3 Bieber also post pictures, receipts and news clips about im time for Austin dat year.
Another thing we de for inside dis tori Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris27th May 2018 Video, How media dey take look refugees?17th August 2017 Video, Teacher wey dey teach Boko Haram pickins26th September 2017 World Cup 2018 best goal: Benjamin Pavard don win am26th July 2018 #TheBest FIFA Men’s Pla...
Di English FA don talk say Aluko sef no co-operate with the independent investigation, and say another witness comot hand from the process.
For year wey diversity na hot topic for mouth of plenty people from race to even gender, Shonda Rhimes announce say di lead characters for two of di series wey she produce, Scandal and How To Get Away With Murder go join bodi for one episode wey go link di two series for January.
England vs Nigeria: Eagles don enta Lions den Di jersey wey everibodi wan buy Dis na di second time Nigeria dey lose friendly under coach Gernot Rohr.
E no dey safe," spokesman Jason Lando tok.
Dis na advise wey computer sabi people dey always give.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, The artwork of Salah recreates his famous goal celebration pose Inside one Facebook post, she ansa all di yabis say di brass statue wey come out for di end no resemble di original mould wey she do for di statue.
Wetin we call dis foto, Dis entrepreneur get one product wey be handbag for women wey fit charge phone.
But, if we no see yi, den we only choice go bi for call authorities for prove say e nova die".
As she choose career for Nigerian military, Musa go study chemistry for Usmanu Danfodio University for Sokoto but im and Tolu neva lose touch till she die.
Zimbabwe goment don sack 15,000 nurses wey strike
Odumewu Debbie wey dey also call herself Pinki Debbie na di dancer and choreographer, wey don enter di Guinness books because only she carry herself, tanda dey dance dey go for almost seven days.
But El’Rufai and Fayemi had to go.
Another thing we de for inside dis tori David Mabumba video: Zambian education minister viral sex video make am chop sack from President Edgar Lungu30th July 2020 Kenya woman tok how police force her to naked to prove her gender29th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund ...
Why India Supreme Court say homosexual dey legal India homosexual freedom go affect Africa - Nigeria LGBTQ Activist The woman wey dey learn gymnastics, just start to waka with Bristol student, Liam Smith, for di first time, when she take fear troway di poo-poo comot for window.
Na di company wey dey manage di house tell dem say di pickin wey dey cry na noise and if di noise no stop, dem fit give dem two weeks notice to comot for di house.
Police don carri Danish husband of woman wey die go court
Las las, Okoro advice goment to release di 114 women wey go remain for prison till 3 September wen dem show for fresh court hearing.
Dem dey use gay area boys.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Only childhood videos of Hamza bin Laden had been seen before this wedding footage Na for 2011, US special forces kill im papa, Osama, inside one compound for Abbottabad, Pakistan.
"We therefore adopt di PDP candidate Atiku Abubakar because e don demonstrate say e get deep understanding of wetin di kontri need at dis time plus im get di capacity to provide di clear solutions" Meanwhile di tok-tok pesin for Buhari 2019 campaign organization Festus Keyamo don respond to di endorsement.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Visitors to one goment hospital collects face masks, hand gloves and have dia hands sanitise as dey walk past di security post entrance in Lagos, on February 28, 2020 Although all those tins by demsef no go stop di spread of di disease, according to WHO D...
Another thing we de for inside dis tori Pascal Siakam: “Ah wan train young pipo for basketball weh na evri tin about life’15th August 2019 La Liga don di train Cameroon league football skills14th August 2019 Real Madrid news: Four managers wey fit replace Julen Lopetegui30th October 2018 “E bi hard for discover say pre...
Two of us na di best for di world and we prove am tonight.
Wetin we call dis foto, Wasimeba Igonikon lose im two sons wey bin go scoop fuel from di place.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Nigeria Federal Ministry of Labour say dem don reach agreement wit di lecturers.
Di tok tok pesin for Nigeria University Commission, Ibrahim Yakasai say di commission don ask all universities make dem open as long as dem meet di covid 19 protocol.
Ghana don announce secondary schools resumption date plus guidelines for students, teachers Wia dis foto come from, Ghana Presidency Wetin we call dis foto, Ghanaian leader dey take over from President of Niger, Mahamadou Issoufou wey be di current chairman of Authority of Ecowas Heads of State and Government.
Another thing we de for inside dis tori Pierre-Emerick Aubameyang fit no play for Arsenal dis weekend2nd February 2018 Napoli vs Arsenal: Gunners fans dey raise shoulder as dem qualify for Europa League semi final19th April 2019 Arsenal FC say 'We love our #Naijaboy' to celebrate Alex Iwobi27th October 2018 Top Tori Ho...
Yesterday di govnor of Lagos state Akinwummi Ambode tell im supporters say im go run for second term for office.
APC primaries: Rochas Okorocha son-in-law, three states own don cancel 30 September 2018 New Informate 1 October 2018 Wia dis foto come from, Uche Nwosu Wetin we call dis foto, Uche Nwosu Eyes go focus on Imo State for south east Nigeria, wia di ruling All Progressives Congress (APC) dey do primaries.
Di BJP symbol na lotus, while di elephant na im be di symbol of Bahujan Samaj Party (BSP) wey Kumar bin wan vote for.
BBC arrange dis award to remember Komla Dumor wey be presenter for BBC World News wey die for 2014.
Di school authorities say as di students dem complain e force dem to close di school.
When dem bin announce say dem wan increase letter limit, some people bin dey vex say why na dat be dia focus, say why dem no place focus give hate speech or robot accounts.
Festus Adedayo no get regrets say Senate President no appoint am because im yab Buhari 21 June 2019 Wia dis foto come from, @SPNigeria/Twitter Wetin we call dis foto, Nigeria Senate President Ahmed Lawan I pass job interview before Nigeria Senate President Ahmed Lawan decide say im go appoint me Media Assistant but I n...
Federal goment tok say dem don spend hundreds of billions on N-POWER beneficiaries during di last 4 years and don dey tok wit di office of di Accountant General of di Federation, wey dey responsible to dey pay dia moni, to make sure say dem pay dos wey remain dia moni without wuruwuru.
Katsina State bye-election: Junior hama senior bros to gbab APC empty senatorial seat
As de situation dis so so wowo, de teacher's union decide for start dia strike dis morning, sharp de hour.
Abedi Pele and four odas go lead Ghana football Goment don suspend evritin wey concern football for Ghana Ghana government dissolve Football Association Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Number 12: African referees wey dem feem as dem dey collect money As part of di meeting, di two pa...
WHO say e dey important for kontries to remain vigilant and avoid complacency until dem don pursue polio patapata from di world.
Wia dis foto come from, NAN Wetin we call dis foto, Na for Ogba Magistrate Court na im goment dey judge di case.
'1st August 2018 Video, Domestic Violence: Nigeria women don open mouth1st February 2018 How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse4th January 2018 Nigeria: Lagos State record over 1,000 cases of domestic violence for 201730th January 2018 Help O!
Apart from WAEC, oda external examinations wey students fit write na GCE but na WAEC still dey conduct dat exam, di oda alternative na National Examination Council of Nigeria (NECO) wey Nigeria goment dey coordinate.
Skip Instagram post, 1 Beautiful Sunday morning for a bike ride, to the hospital, for an induction to finally have this baby.
Fat for leg 'beta pass big belle' for women If woman force man to do Kerewa, na rape?
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Liu Xinting dey work with Alibaba Di tori land for tori people dem table and wen local company Hangzhou Qiando Lake Development Group hear wetin im do, dem decide to reward am, come promise to dey pay for head of fish for am till im die.
Flood in Abuja: Gwagwalada, Suleja flood kill pipo, sweep houses afta heavy rain fall for parts of Nigeria capital city
Di Ballon d'Or na award for di best player wey dey play for Europe.
Now SEC is trying to make menzgold to do the right thing and people are adding emotions n cursing people #CitiCBS— Artificial Hips (@gh_tyia) September 26, 2018 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Nigerian Traders protest go ECOWAS to make Ghana open back dia shops24th September 2018 Preside...
Xenophobia: 314 Nigerians don land from South Africa Johannesburg Mayor say no reason to beg Nigeria for Xenophobia Di lawmakers give Onyema standing ovation.
Deh gunmen free driver and de 78 pikin dem.
US, Canada, Philippines and few oda kontries dey allow very small levels of mercury.