text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria play Argentina for di group stage of di World Cup for Russia Ndidi dey part of di Nigeria Super Eagles squad wey go 2018 World Cup for Russia and im play di three games for di group stage.
Di motor wey Bett bin dey drive hit bump and rolled enta one pit around Sochoi area for Eldoret-Kapsabet road.
#Asaba2018 pic.twitter.com/h5LmcGLwXp— Darren Allan Kyeyune (@AllanDarren) July 31, 2018 End of Twitter post, 1 On Friday, one accident happun wen one overhead water tank collapse for ground inside di stadium wia dem dey do di competition.
Meanwhile PDP National tok tok pesin Kola Ologbondiyan say dem neva receive report outside wetin don read for local media, but him as an individual fit confam di mata say e happun.
End of Facebook post, 2 We eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot.
"We believe say through dis program di candidates go fit show wetin dem go fit do and pipo go see how dem be, dat one go help pipo know who dem go vote".
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria and Argentina first meet for USA 1994 World Cup Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di last time dem meet for World Cup, Argentina beat Nigeria 3-2 for 2014 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Super Ea...
Fast forward to Monday morning, 22 October EFCC drag Fayose go face court for Lagos on top 11 count charge.
End of Facebook post, 1 Last week, di Ghanaian MP Kennedy Agyapong launch offensive say he go expose di true identity of Anas Aremeyaw Anas, sake of that plenty pictures drop with claims say dem all be Anas.
Skip Twitter post, 1 Nigeria: Families of hundreds of Shi’a Muslims killed in Zaria still await justice The Nigerian authorities must ensure justice, truth and reparation over the military’s unlawful killing of more than 350 Shi’a Muslims in the northern city of Zaria in December 2015 #Zariamassacre— Amnesty Int.
Dis company weh e di employ nine pipo don do 2300 transaction, touch about 9000 pipo for kontri.
During di second-half, Greece and Belgium use only five minutes score reach three goals wey make di fans hail dem on top with jollification.
Google chief executive, Sundar Pichai, say e support di vex wey workers dey vex.
Dis mami no bi fit run as e get pikin dem and before e even wan take e pikin for check weti for do, BIR dem bin don already appear for yi front.
Edo na battleground Edo don turn battleground for di two most powerful political parties for di kontri.
Any attack for pain na around FCFA 150,000 ($256) for hospital, if you get laik ten for one year, na plenti moni.
- Oludayo Olorunfemi Hunger no be good thing.
Herdsmen attack: Six people don die for Plateau state
Wia dis foto come from, BBC Wetin we call dis foto, Some sabi pipo dem say some musicians dey help promote di addiction wit dia songs and lifestyle The govnor also talk say dem dey work together with parents for im state in the area of public enlightenment to help stop drug abuse.
We're concerned about ongoing unlawful killings across the country.The right to life is the supreme right of the human being.
Wia dis foto come from, Shehu Dinawa "Di first thing be say goment dey wrong to ban pipo wey dey find something chop and feed dia families without finding alternatives for dem.
Wetin pain dem, pass na de attack for number three day for December on Prof. Tata Simon Ngenge and kidnap for Dr. Ami Nyoh Hyacinth, two of dem, teachers for Higher Teachers Training College force lecturers for strike.
We also get public health messaging."
He reveal say en govment make some progress in recovering some water bodies wey miners pollute but de fight no finish yet.
Another thing we de for inside dis tori BBNaija: Why Cameroon Biggy237 no dey laik BBNaija14th August 2020 BBNaija: Erica, Prince, odas reveal ‘tins’ for Big Brother Naija Diary room challenge wey happun among housemates20th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday...
Well, di president be adult just like im PA Lauretta Onochie talk, so im go fit waka as im like.
Okoro wish say gofment go fit do more to epp di families wey di soldiers wey pay di ultimate price for di fight against Boko Haram leave behind.
"Conjoined twins wey I born make my husband faint" Dooshima Abu , Abuja 31 October 2018 New Informate 3 November 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Hospital wey separate conjoined twins tok how dem do am Oga Ferdinand Buzagbe and im wife bin don loss dia first girl pikin, so wen d...
For 1924 she publish one essay about how some women no dey respond to sexual pleasure, but instead she use fake name - A.E.
Di way to do am na to sms 'STOP' to 2442 and those kain anyhow message suppose stop.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Elon Musk Who be Elon Musk?
I go serialse am" Mr Agyepong reveal.
Special eagles coach say moni follow for why dem no do well for World Cup
pic.twitter.com/C5xGkUi9oZ— Kamala Harris (@KamalaHarris) August 29, 2020 End of Twitter post, 7 America actor Chris Evans say Chadwick dey special and im death dey more than heartbreak to am.
Na make dem dey choose Sierra Leone pass any other thing."
Party symbols dey play ogbonge role for India elections because dem dey easy to identify as e be say plenti pipo no too sabi read for many parts of di kontri togeda wit di plenti regional parties and alliances wey dey confuse pipo.
Another thing we de for inside dis tori Nigerians no fit enta EU kontris from 1 July until further notice - Dis na why1st July 2020 N-Power registration portal 2020 batch C, N-Power requirement application form - See di ansas for most FAQs to application for employment of young pipo in Nigeria2nd July 2020 Lionheart: G...
Wetin we call dis foto, Mr/Mrs Raphael Mercy Raphael bin don give up on love or to wear white gown.
One video from tori pipo FrontPage Africa show video of how workers dey try to attack di snakes wen dem show head for di reception of di building.
#EndSarsNow pic.twitter.com/ogdR6v645Q— ITS DONJAZZY AGAIN (@DONJAZZY) October 4, 2020 End of Twitter post, 10 Even sef, musician Johhny Drille and comedian Bovi don use di opportunity tok dia own experience for inside police hand.
Nothing in that video warrants anyone losing 3 years!— JJ.
E no too tey wey Kogi State Governor, Alhaji Yahaya Bello dey on top of so-so attack after attack for im state when im visit Ogane-Nigu community, Kogi East wey dem attack for March 14th 2018 and kill at least 32 people.
Women wey accuse Trump feel say dem don forget dem 5 cities wey no safe for women Thousands of women dey protest for Togo Im say "di only different tin we do na to ask kwesion, why dis tin dey happun, na inside which constitution e dey?"
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Kunle Afolayan don do film dem like Phone Swap, The Figurine: Araromire plus October 1.
How some celebrity name fit cause computer virus
As e be so, lawmakers dey vote for which of di two go lead dem and occupy di number four position for Nigeria.
Sleeping things no dey," na so Mr. Kurugh talk.
People wey investigate for Nigeria and Italy on top di matter say like $1.1b - wey international oil company suppose pay to government for 2006 - no reach di right hands dem.
Wia dis foto come from, Lagos state govment Wetin we call dis foto, State goment officials do meeting with stakeholders on Sunday For press release wey di Chief Press Secretary, Habib Aruna sign, di state goment also make am must, for any truck wey dey enta Lagos to get certificate say dem dey okay, from di Ministry of...
Tanzania leader 'dey support polygamy to end prostitution' Wia dis foto come from, Zambian Observer Wetin be di tori?
ria 2019 election: INEC don tok who go fit work for dem during next year vote 5 November 2018 Wetin we call dis foto, Di joinbodi dey do campaign so young pipo go follow join for di kontri Di join bod wey dey organise election for Nigeria on Monday announce di kain pipo wey dem go employ to follow join dem work during ...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Ex-President Jonathan want N1billion to appear for court31st October 2017 Nigerians dey ask why government wan forgive Boko Haram24th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young i...
Goment lie-lie na im make us boo President Buhari - Nigerian lawmaker Dis one mean say na di beginning of 2019 financial calendar for di konri.
To jolificate on top di one year anniversary, BBC Pidgin troway party for inside dia office wey dey for Heritage building wit plenti chop-chop, cake and drinks.
Oda kontris wey dey use hydroxychloroquine Just like Nigeria, Brazil say dem too go kontinu to dey use hydroxychloroquine both for pipo wey dey "mild stage" and also for "severe cases".
WHO don declare Coronavirus world emergency, dis na how Ghana, Cameroon, Nigeria dey fight am Wetin you gatz know about Coronavirus di new respiratory virus wey dey spread like wildfire De two suspects who be men, report dema bodi to di emergency unit of Korle Bu Teaching Hospital for Accra on Wednesday dey complain of...
Dem dey treat am for di same hospital for infectious disease for di capital, Dakar wey be di same place wia dem carry di first confam case go.
But on Saturday, e tok say: "I tink wen you dey for hospital, especially for dis kain setting, wia you go follow a lot of soldiers tok and pipo wey, in some cases, just comot from di operating tables, I tink say na great tin to wear mask."
Which APC lose for Sierra Leone election?
Na de second taim for history weh Cameroon no go celebrate dis unity day, de first taim na wen army bi wan take over kontri by force for 1984.
De man of God confirm weti weh Bishops for Bamenda bin tok, say weti weh e di happen for Anglophone regions na genocide.
On June 11 1994, Abiola declare imsef President of Nigeria for Epetedo, Lagos, south wets of di kontri.
Na between five to ten percent of pipo for any kontri dey at risk of depression, na wetin di research talk.
Many kontris don suspend di aid money wey dem dey give Burundi since di 2015 crisis wey carri President Pierre Nkurunziza enta 'unconstitutional' third term for office.
'Equality' One woman group, wey get writer Margaret Atwood and former Prime Minister Kim Campbell inside say dis change go show say Canada na for everybodi.
I like women and 40% of my cabinet go be women."
BBC Pidgin find out say out of di 15 pipo, nine of dem dey participate for di actual production of arms and di remaining four be like middle men between di manufacturers and di buyers.
His family demand justice for him.
Maitama: Why Shi'ites and Police clash for Abuja Zakzaky: Supporters wan im release Im ask say why di Nigerian president dey refuse to release di leader of di Islamic movement wey court don grant bail.
Wetin dem chop for lunch get plenti Western and Korean food, including cucumbers and Daegu jorim, wey be one kain fish chop.
You fit also watch dis video Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How Reverend Sister Henrietta lost her life saving odas from Lagos explosion Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims22nd September 2018 Benue Flood...
We don win Boko Haram - Buhari Why January be Boko Haram deadliest month Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Teacher wey dey teach Boko Haram pickins Ahmad say another female suicide bomber bin blow di bomb wey dey her bodi for entrance of di IDP camp but na only herself di bomb kill.
No be evri pesin fit sidon for house watch Big Brother, you go fit dey follow di post see wetin dey happen.
Another thing we de for inside dis tori 1:09 Video, Nigeria amputee girl 'no wan stop to dey smile', Duration 1,0918th October 2017 2:00 Video, Nigeria: 'Why we Amputee United', Duration 2,0024th December 2017 Nigeria neva know how to battle snakebite palava for di kontri25th May 2018 De one we dem don look 2:22 Video,...
Nigerian writer Dillibe Onyeama collect im secondary school-leaving certificate from Eton for 1969.
Gaga bin dey under pressure to chook mouth ontop all di accuse against Kelly since she collabo with am for 2013 ontop di song Do What U Want (With My Body).
Rivers: Police for Rivers State don get new plan to end kidnap for East-West road 12 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Driving for di Rivers-Bayelsa section of di East West road for Southern Nigeria especially between Emohua and Elele axis don become nightmare for drivers sake of kidnapping and kili-kili w...
Di goment wan bring "points based" immigration system, wey dem bin promise for di Conservative election.
Per dema demands, Volta Region, parts of Northern Region, North East den Upper East Regions go become part of Western Togoland state Dis be de second time in dis year wey de Western Togoland separatists dey try declare independence.
"IPOB go free Biafra and we no go follow do any election until wen we don get referendum," Kanu bin tok for im speech wey almost reach 1 hour on Sunday.
FIFA law tok say any team wey go follow play World Cup must land for host Kontri 5 days before dem first match.
Yankari Games Reserve Wia dis foto come from, Google Dis games reserve dey for Bauchi state and na one of di main tourist site for Nigeria.
As vice-president Yemi Osinbajo dey torchligh Babachir Lawal, im also follow investigate dis one.
E tok say di crops wey grow before don scata finish by now.
Wia dis foto come from, Mwalimu Macmua Wetin we call dis foto, CRM launch dia campaign for Douala Maurice Kamto-Cameroon Renaissance Movement, CMR Cameroon Renaissance Movement mash-mash for civil administrator for Douala e ban komot start dia campaign as deh bin plan'am.
"How to use Misoprostol", "Misoprostol price", "buy Misoprostol" and "Misoprostol dosage" na anoda tin pipo dey search for.
Another thing we de for inside dis tori Paul Biya: Situation for Northwest and Southwest di stabilize Cameroon11th February 2018 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident4th February 2018 US say make Cameroon guarantee rights for Anglophone leaders6th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol...
oronavirus update: 'Because my uncle get Coronavirus pipo for my street dey avoid me' 13 April 2020 Wetin we call dis foto, Pesin wey dey related to Coronavirus patient for Kano Tukur Bello (not real name) na nephew to pesin wey become di first to get covid 19 for Kano northwest Nigeria on Saturday.
News Agency of Nigeria (NAN) dey report say dis states wey bin no get money, fit no get way to pay December salary as dem first promise.
Hyderabad case: Police kill suspects of rape and kill-kill, women begin celebrate
You fit hear am sing whenever im do fan meetings, mostly for Asia.
Influencers wit millions of followers fit command tens of thousands of dollars from just one post, but even di ones wit small followers wey dey for special market say dem sef dey make moni from am - me I wan see how esay wey e go be.
Di committee go prepare and put into force di necessary bilateral agreements to fight smuggling along di common borders of di three kontries.
See di full list - Kelechi Iheanacho,Cyril Dessers dey Gernot Rohr squad to play Sierra Leone for Afcon qualifiers - See di full list 4 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Iheanacho don score three goals for Leicester City for Premier League dis season Leicester City striker Kelechi ...
Dem fit also tok how dem go take stop di Korean 'war'.
Erica and Kidd plus oda housemates 'lovey-lovey' for di BBNaija season five lockdown house Why Ozo tell Prince 'shut up' almost lose controll for BBNaija House mates See BBNaija housemates wey share first kiss in lockdown season 5 Afta she tok finish, Kiddwaya no fight or tok too much e just say ok and carry on with im...
Since e become president for 2015, Magufuli start to build industries to help grow dia economy, but e say more babies go epp fast-fast.
Minimum wage: Pipo wey go enjoy di new 30k wen e become law
Mike Pompeo: US no dey look for war wit Iran
Another thing we de for inside dis tori Algeria don block internet sake of high school exam21st June 2018 2018 WASSCE: Why Nigerian students no too pass Maths5th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn...