text stringlengths 21 14k |
|---|
Wetin we call dis foto, BBC get Hausa, Pidgin, Yoruba and Igbo services to give ogbonge tori for West and Central Africa Dis services na part of di largest investment wey di BBC World Service don do since di 1940s and na di UK government put money for am. |
How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Africans wey don catch, die or recover from Covid-19 outbreak Another thing we de for inside dis tori 1:54 Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19, Duration 1,5414th April 2020 1:05 Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect ... |
"Jumbo add say no oda type of fish dey di water as di stench of di dead fish fit don drive di odas comot. |
For match-day one, di game finish 2-2 for Anfield. |
Make you no fear to send all dis informate because BBC go use dis personal informate for dis competition only. |
Di venue for di final of dis year Champions League na di NSC Olimpiyskiy Stadium for Kiev, Ukraine. |
Wia dis foto come from, Nigeria Police Wetin we call dis foto, Dis moto don land two assistants of di Kwara State govnor for police hand Dis accuse on top senate president go make di crisis for APC go worse and dem no go fit recover from am, according to political sabi pesin for Abuja, Katch Ononuju E say dey case as i... |
Dr Hemal bin dey wait for glass of champagne when flight attendants ask for medical help with loudspeaker. |
Na after 10-12 days e dey start to show for di face of person wey get am. |
Authorities don take blood samples from di patient for testing and dey expect di test result within di next 24 hours. |
Allow us to go dia (isolation centres), dat na why men of God dey," na wetin di apostle tok for one of im broadcast. |
"You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. |
"E dey difficult make pesin tell you say no fit play sake for something wey dey out of your control," na wetin she add put. |
E popular sotey for Nigeria, e get different names: Leather (bag) Waterproof Polythene Plastic lubber Lylon Poly Bag Nylon Skip Twitter post, 1 Leather bag is nylon bag o according to some parts in Nigeria — Akinwande (@Da_haykins) September 14, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Nigeria Image: The rainco... |
She bin wan take over as President from her husband and na dat one join di things wey make military put hand, mouth and leg, wey still lead Mugabe to resign. |
Di Paris city transport official - Christophe Najdovski talk say di reason for dis na to enjoy di city in a different way. |
To use drug dey more important to dem pass family, work and even dia own health plus happiness. |
https://t.co/fT4S4JpKO0— AKA (@akaworldwide) September 3, 2019 End of Twitter post, 7 Even Nigerian musician Skales follow diss di South African musician: Skip Twitter post, 8 Shut up fam you don’t know how to stop embarrassing yourself .... @2freshLES get this grown up tata .... people are being killed “ you’re super ... |
"Or di pipo for my village go just kill me," na wetin im tok. |
Nigeria flood: Peaceful protest ontop di flood turn bloody for Port Harcourt |
The talk talk person for Angolan National Election Commission, talk say the plane wey dey take election materials enter inside villages for Angola been crash. |
- Usman Ahmed, Director of Agriculture, Sandamu LGC Ahmed say na 10 different types of seedlings wey dem collect from EU and planting don start already. |
Another thing we de for inside dis tori Nnamdi Kanu: Di Biafra separatist leader go soon tell pipo how e take survive Di Biafra separatist leader bin disappear 13 months ago afta gbege wit Nigeria military.20th October 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers39 minutes wey don pass ... |
According to Dr Poddar, Ms Sultana and her husband dey "very poor" and she bin no do any ultrasound before she go for di first delivery. |
Find us on top Facebook, Instagram and Twitter and you fit use #100Women. |
Skip Twitter post, 3 #NairaMarley I am not playing that soapy song never.. what's pushing you sef?— WARRI BROS OF NAIJA FM (@warri_bros) June 28, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 This naira Marley nor too get sense, someone who would've sang against the government, or the people's plights, police brutal... |
Social Media Week Lagos: BBC Pidgin dey show 14 February 2018 Wia dis foto come from, BBC/ Social Media Week go get 'Minute' workshop for di Social Media Week for Lagos Campus. |
Na on Friday when dem bury di second republic vice president government announce di renaming of di university to honour Dr. Ekwueme. |
Im say football corruption dey affect di whole world, no be only di continent. |
NPDCHA oga say all di money no just be for Borno, but dem use am for all states in Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Chantal Biya: Why Cameroonians di compare dia first lady wit Madame Mugabe?18th February 2019 Audrey Aboula: 2016 Miss Cameroon pageant contestant tok e suffer for new book5th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Infor... |
Di "Own it" song and video dey come out afta dem nominate Burna Boy for Grammy Award dis week for di Best World Music category. |
Wetin we call dis foto, Covid-19 sampling centre wey dem barricade for Agege "DI route for those wey come for medical activities dey different from those wey come here for sample taking appointment," Akintayo tell BBC pidgin correspondent as im show her di path dem create with di red and white tape. |
To bring an end to the bloodletting, and ensure that the criminals behind it are brought to justice, President @MBuhari has approved a new military battalion, a new Police Area Command, and two additional Div Police HQs, for the area https://t.co/fc8TpIr5Zt— Presidency Nigeria (@NGRPresident) May 7, 2018 End of Twitter... |
Di meetings go give member countries one platform make dem discuss di ECOWAS single currency programme den consider or adopt revised roadmap so dat dem go fast forward di single currency by 2020. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ziyech help Ajax reach Champions League semi finals last season Morocco vs Ivory Coast Dis na one of di games wey go totori fans body as two of di tournament favourites go come up against each other. |
Skip Twitter post, 1 Today, during my meeting with President Buhari at the State House, Abuja. |
Cameroon Presidential Election: Constitutional council don reject call for re-run Kaduna crisis: Goment don order 24 hour curfew "Na my pikin dem wey dey comot discover say di police pipo dem dey so dem come call me as fear dey catch dem. |
I dey fit walk on my own - God no tested me plus weakness," his spokesman quote am. |
Skip Twitter post, 1 Restituted funds will be used to finance Nigeria’s National Social Safety Net Project, which involves cash transfers to Nigerians living below the poverty line https://t.co/kK0hFV8Nxf— Peter Schibli (@peter_schibli) March 2, 2018 End of Twitter post, 1 NASSCO say di way wey dem dey take know who ne... |
Di over-crowded city centers na dia worse pass, even though di pandemic reduce as fast as e start. |
Wia dis foto come from, Reuters Di plane bin crash around 4:08 pm GMT on Friday small time afta dem do take off for Havana to enta Holguin for di same Cuba. |
How Usain Bolt go South Africa to prove say im dey very serious about football career 29 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bolt get trial for German club Borussia Dortmund for March Retired athletics star Usain Bolt say im dey serious about im football career and to prove am, e g... |
Dis na di largest Christian population for middle east. |
Another thing we de for inside dis tori Eid Mubarak: How di 'festival of Sacrifice' take different from odas21st August 2018 Eid al-Adha: Why some pipo dey worry about treatment of animals21st August 2018 Ramadan fast: Kano State Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals'29th April 2019 Ramadan fast: Ka... |
Di Queen, 93, also say di "painful sense of separation from pipo loved ones" say social distancing from pipo remind her of di experience children wey dem evacuate get during di Second World War. |
#KSA https://t.co/JVbQWIppyW— Kareem Chehayeb (@chehayebk) October 25, 2017 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori UAE: First minister of artificial intelligence don land19th October 2017 Dubai don launch flying taxi26th September 2017 Video, Seven things Saudi Arabia women still no fit do27th S... |
"Osogbo Osun state" riot latest update afta SARS, JTF cause"yahoo boy" accident & death plus goment house protest 16 September 2020 Wia dis foto come from, Screenshot/Twitter/ Niyi Daram/others Osogbo, di Osun state capital dey hot sake of wetin lead to di death of one citizen during chase by officials of di Joint Task... |
"I beg una election no be war o" Wetin dey happun wen politics jam vals day Six of dem siddon wit to tok how dem dey ginger to vote, how e hard dem to collect dia Permanent Voters Card (PVC) and di different tins wey dem want make Nigeria next presido do for dem. |
Wia dis foto come from, Ghana Foreign Ministry remove Mahatma Gandhi statu Another thing we de for inside dis tori Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Ghana don dissolve KNUST council25th October 2018 Ghana KNUST lecturers don vex declare strike until thy kingdom come27th October 2018 Top Tori FG b... |
But one woman don tell say dis one no dey important. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 Akum-Bamenda road open afta 'Ambazonia forces' blockam, spoil motor, kill driver9th September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund r... |
Court send Naira Marley to stay for prison Zlatan and odas don free but we still hold Naira Marley - EFCC On Monday May 20, Federal High Court for Lagos tok say make di singer go remain for prison until di next adjourn date afta dem read him 11 count charge for alleged credit fraud wey EFCC, Nigeria corruption police c... |
''l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew, me l get food for house because l dey buy plentikeep but odas dey wey dey buy food day by day dey suffer.'' |
Edo Governorship election 2020 update: Wetin you suppose know about di 19 September vote Onyinye Chime Broadcast Journalist, 22 August 2020 New Informate 13 September 2020 September 19, 2020, na di D-day for Edo state as every Nigeria citizen dia wey dey qualify to vote, go get opportunity, to come out exercise dia ri... |
Di highest number dey South Asia, wia 95% of pipo agreed, followed by Eastern Africa wia di figure dey 92%. |
Dis marriage make am say di Jonas Brothers don be married men band. |
Who go be Burundi next president? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mr Cohen bin boast before say im fit chop bullet for oga Trump Judge William Pauley say as Mr Cohen don gree say e commit di crime so, dem fit reduce di sentence to five years and three months. |
"To dey show di 'artistic production'... fit cause serious damage dan di suspension," di judge write. |
otre-Dame Cathedral: Fire dey burn di ancient church 15 April 2019 Wia dis foto come from, Shiv Malik Di famous Notre-Dame Cathedral for Paris, France dey burn and di fire don spread to different parts of di building. |
Weda na big man or small man, di deadly chemical wey dey come from di smoke and pipo dey inhale am na major cause of death. |
Wia dis foto come from, FAAN Wetin we call dis foto, Authority dey check woman temperature for airport Wetin you need to know from wen you land airport to before you check-in You must reach airport three hours before your flight for domestic flight and five hours for international flight because of all di checks author... |
Caf president Ahmad bin say na Ivory Coast dem don give di hosting rights for 2023, wey go affect Guinea dem bin don give am before. |
Rabiu Kwankwaso: Pipo wonjure afta 'jaguda boys' attack di former Kano state govnor convoy |
Di study come show say di patients dey more likely to die for hospital and develop heart problems than oda covid patients wey no use di drug. |
Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS/AFP/Getty Wetin we call dis foto, Herdsmen and farmers clash don kill pipo for different states inside Nigeria 'Obasanjo dey give Fulani herdsmen bad name' Im say as member of di food security committee and member of farmer/herdsmen committee, im don reach conclusion say dis na "di... |
Aside di inauguration, di lawmakers go vote principal officers wey go lead dem for di next four years. |
Dis na because Mr. President dey spend every time im no dey sleep, to tackle all di problems wey dey face dis country, most of dem wey come from people wey don rule before." |
But government say de minority dey make noise sake of dem no overspend dema budget for de Chief of Staff office. |
Lagos Okada/Keke ban: Lagos state goment say no going back 5 February 2020 Lagos State goment don tok say dem no go reverse di ongoing enforcement of di 2018 Law wey stop operations of motorcycles and tricycles for some part of di state. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: EFCC say make Oke show face EFCC no waste time at at all to invite former oga for National Intelligence Agency Ayodele Oke and im wife after dey sack am comot from office.2nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don p... |
So Harmattan get as e dey change weather but you sabi say e fit affect your health? |
UK don launch online divorce application process Terrence Howard wan marry im ex-wife again 3yrs afta dem divorce. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Datti say NEMA plus oda stakeholders wey include local and international NGOs don organise emergency centres, give chop and melecine to displaced pipo. |
Di video further claim say Nwoko and Ike bin dey in a relationship before di billionaire marry Regina. |
Another thing we de for inside dis tori Shatta Wale don threaten some Ghana pastors11th February 2018 Shatta Wale don sign new music deal31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to... |
Di committee chairman Fatai Mojeed say dem discover say dem no follow due process wen dem buy di 820 buses dem. |
ASUU Strike: Oda tins lecturers fit use to get gofment attention |
Im say na di Experience of secular music. |
Dis na di first commercial passenger plane wey go crash for more than a year - as 2017 na im be di safest year on record for air travel. |
Prince Harry, wey don dey with im girlfriend since 2016, propose to Ms Markle earlier dis month. |
Dis dey base on di theory wey say birth rates increase sharperly afta periods of national crisis, like World War 2. |
Because dem don grow up wit di rangers wey rescue dem, oga Mburanumwe add, "dem dey imitate di humans" - and to stand on two legs na dia way of "learning to be human beings". |
5.8 trillion cigarettes na di number wey people smoke for 2014 alone. |
Di new Aibo dey available for pre-order for Japan from 1 November 2017 and e go enter market from 11 January 2018. |
e like to dey swim, travel and like adventure. |
Another thing we de for inside dis tori South Africa xenophobia: 10 years of attacks on foreigners1st April 2019 Xenophobic attacks for S/Africa go make Nelson Mandela turn for im grave - Abike Dabiri-Erewa1st April 2019 Xenophobic attack provoke South Africa to reply31st March 2019 Top Tori Quick facts you need to sab... |
Monsoon floods don spoil tins for eastern states of Bihar and Assam, plus kill more than 100 pipo and displace millions of pipo. |
Aniamaka still say immediately di militants land around 2am, dem carry di victims go inside di creek. |
President Buhari bin tok during di opening of APC national caucus meeting inside Abuja today, say im don give order to military and police to dey brutal. |
Another thing we de for inside dis tori Lagos: Nigeria megacity dey battle dirty15th January 2018 How many years you go live?17th May 2018 Nigeria: Lagos state don jail 33 wey troway dirty2nd February 2018 World Environment Day: 'I don totally ban plastic bags for my house'5th June 2018 1:59 Video, Women wey dey catch ... |
Put plan down If to say you wan go long journey, you no go just jump enter car begin go, instead you go prepare for am. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Facebook founder Mark Zuckerberg bin visit Nigeria for August 2017 Facebook talk say for Nigeria alone, dem get 22 million users, out of which 10 million of dem dey log in to Facebook with dia phone everyday. |
Another thing we de for inside dis tori Menzgold company dey make some pipo heart beat gbimgbimgbim for Ghana26th September 2018 China - Africa summit: Ghana sign $2billion bauxite barter deal plus China4th September 2018 Angela Merkel visit: Volkswagen go start assemble cars for Ghana by January 201931st August 2018 T... |
Meet di new Big Brother housemates Joe and Enkay don comot Big Brother Naija house Dis eviction na wetin plenti of di housemate no even expect as those wey bin dey up for eviction dey feel say na on Sunday e go happun. |
Return : Return mean say wetin di returning officer of any candidate declare for election under di Electoral Act say na di winner of dat election. |
E tok say Court send documents go Saudi to help di release of Zainab, so na rubbish for pipo to say court take side wit di suspects. |
ria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe Dem no support media player for your device Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe 9 January 2018 Okhai Akhigbe, 27, study Building Technology for university, but dis days, na clothes im dey build. |
Buhari would rather listen to fake friends that are going to ruin him— (@MrMide) January 19, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 You see Nigerians we are easily misled. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.