text
stringlengths
21
14k
Dat na ten percent of di nursing staff wey dey work for di intensive care unit and patients don start to dey notice am, according to wetin di nurses tok.
We work really hard to di end and stand our ground.
Deputy General Secretary of NDC, Peter Boamah Otokunor argue say "dis be bizarre... No political party get list of schools dem go use for de exercise."
District Attorney office for Los Angeles wey dey chook eye to fish out pipo wey commit say dem charge di American singer with two counts because im get monkey wey e no get permit for.
Ghana clash don chase pipo go Togo 3 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say Joint military and police don dey ground to calm tension down Fire burn down pipo house and destroy tins afta one communal clash wey start for di Northern region of Ghana.
Ms Kim now dey responsible for Pyongyang policy towards di US and South Korea, among oda policy issues, and be di "the de-facto number two leader," e add, although e stress say Mr Kim "never select successor."
Many go see dis APC win as big shock because traditionally Bayelsa na strong PDP state.
Major General Roger Nicholas, wey dey in charge of army operation for north east say dem don "completely" defeat di group.
Australia, wey don before now ban Huawei and telecom equipment-maker ZTE, also dey reason to ban TikTok.
End of Facebook post, 1 Meanwhile di former Nigerian President, Olusegun Obasanjo say im no go stop to dey criticise President Muhammadu Buhari until im do "wetin dey right."
Also for Kumba and Muea for Southwest region.
Na for press release weh government tok-tok person, Issa Tchiroma Bakary say, "secessionist leader Julius Sisiku Ayuk Tabe dey among de 47 terrorist dem for hand for justice and de go answer for dia crimes dem".
Govnor for di state José Rosas Aispuro tok say na bad wind hit di plane wen e dey for air, di plane come begin dey go down.
Dem neva convict am before and e don deny all di accuse.
E mean say, consent no dey inside.
Gadhafi begin rule Libya for 1 September 1969 and e die for 20 October, 2011. he lead di kontri for more than 40 years Wetin we call dis foto, African Head of States wey die for office in di last 20 years John Atta Mills Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Ghana President John Atta Mills die na di first...
Normally di same release date for US big films na im Nigeria, Kenya and South Africa dey use.
Another thing we de for inside dis tori Ibrahim Magu EFCC boss: Mohammed Umar na im be di most senior for Nigeria corruption police now9th July 2020 Hushpuppi: Dubai beef up cyber security afta di arrest of Nigerian Ramoni Igbalode8th July 2020 Flight resumption in Nigeria: See wetin happun for Lagos airport as local f...
Police tok tok pesin William Aya tell BBC Pidgin say di investigation still dey go on.
Afcon 2021: Why CAF move African Cup of Nations to 2022
Di appointment of Kingdom as adviser on street lights cause plenti tok tok on social media with Nollywood star Kate Henshaw posting say now she don see everything for dis world after dis appointment.
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams: I almost die when I wan born my pickin21st February 2018 Serena Williams and other women wey return to Tennis after dem born pickin6th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Mee...
E also put mouth chook for Nigeria politics.
Ghana Prez Akufo-Addo enter 14-day isolation sake of Covid-19 exposure COVID-19 force Carlos to resign as Ghana Deputy Minister Wia dis foto come from, Twitter/@moigovgh Wetin we call dis foto, Wen prez Akufo-Addo bin dey self-isolation - Foto: 14 July, 2020 Di Ghana leader dey chair di 80th Cabinet Meeting of im Govme...
"I take responsibility for my decision to do wetin I do, I no suppose do am."
Dis na even as Mr Rossello don dey defend di company wey im give deal to repair electricity for di place.
President Buhari return ministry of power to di standalone ministry wey e bin dey for many years and pipo don dey chook mouth for dis decision.
Im say dem dey do anyhow and stop dia vehicle because of moni wey dem wan collect from dem.
APC still dey beg Akwa Ibom state goment to allow President Buhari use football stadium do campaign Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso Oga Kwankwaso dey di back of Abba Kabiru Yusuf, candidate from di People's Democratic Party (PDP), afta im and im former paddy no waka di same road again.
Rivers State Govnorship Election 2019 Result: Wike PDP dey clear AAC wit votes wey pass 500k
BBNaija 2019: UK policewoman Khafi don comot from Big Brother House
Female genital mutilation (FGM) na any procedure wey involve to wound or change woman private area for non-medical reasons.
Wetin we call dis foto, Nozipho Ntelele, wey wear white shirt, say di way dem kill Ms Hlatshwayo dey very bad.
Di two language no dey for writing so dia future depend on di young pipo to pass down to dia children.
Last Sunday, di Referees Association of Ghana (RAG) suspend 74 referees also as reaction to di investigate documentary wey Anas do.
Bride fall inside well day before her marriage
Nigeria: Military say IPOB na terrorist group Nigeria: 'Na only court fit name IPOB terrorist' - Lawyer Even Senate President, Bukola Saraki, join many other Nigerians say army no get right to make that decision, say make dem follow due and carry di matter go court.
A post shared by John Legend (@johnlegend) on Aug 16, 2018 at 7:57am PDT End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 I can’t remember a day of my life without Aretha Franklin’s voice and music filling up my heart with so much joy and sadness.
He say her death na huge loss to di Nigeria Air Force, her family and di entire nation.
Ms Gonzalez dey for school when di attack start and na inside di school auditorium she hide.
Sika Mortoo carry de cash prize of $2000 home, wey en Nigeria counterpart Chef Turay take home $1000.
I won the award for “Longest Sleeves” at this Met Jingle Ball thing and this is a real big moment for me.
Global Witness, France Uncovered and di BBC carry proof wey show e-mail Shell ogas dey bin send to diasef where dem dey talk about di deal.
"Dem dey call me all sorts of name dia, I bin dey ignore am until one day my seven-year-old grand son, call me say tell am di truth why dem dey call you, liar Mohammed?
Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?
"I dey sincere to my wives because I no go get any oda reason to marry anoda woman.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ghana President Nana Akufo-Addo Nationality by foundling One go fit become citizen of Ghana if de person be under 7 years old, wey dem no know de whereabouts of en parents but dem find am for Ghana.
Ferry Ngberegbe wey be lecturer for Ken Saro Wiwa Polytechnic Bori and 2.
Olomide been deny di assault charge as well as allegations say im help di dancers enter France illegally.
I see am as say dem don torchlight one di main tins for democracy wey be make kontri pipo fit participate for election," tok Atuya.
Sudan police don arrest suspects wey kill Nigerian diplomat 11 May 2018 Wia dis foto come from, AFP Police for Sudan don arrest plenti pipo wey dem suspect say na dem kill one Nigerian diplomat for di kontri.
Border closure make food cost for di kontri
Another thing we de for inside dis tori Five Lions dey waka free for South Africa Dem no know where di animals from come as no house for those kind of animals dey near di area.9th September 2017.
Skip Twitter post, 1 Out of respect for Rick's family, Rick & his legacy I apologize if I spoke too soon as there was no witnesses or evidence to support any conclusion for the cause of his death.
Plenty come confusion follow di kidnap of more than 100 school girls for Dapchi, Yobe state north east Nigeria.
Anne say pipo dey accuse companies like dia own say, dem dey take advantage of women palava to make dem buy dia products, instead wey dem go go find helep or try do som kain excersise wey go fit helep dem, but she no gree.
Madam Boateng say wen pesin take Tramadol with oda substances like energy drink, alcohol and odas, na serious danger e be to di body because e fit affect di nervous system, slow down how di brain suppose work, and lead to serious kidney failure wey dem call renal dysfunction.
Under di former rules, if person change plans di embassy go take am say di person make mistake only for di first month after e arrive United States.
Di village for Niger state wia pipo di suffer attack sake of no security
Dem enter social media dey wonder say how church no go dey there for those wey need help.
But di koko be say na by force dem bring black pipo from Africa to di US during di 17th, 18th and 19th centuries and sold as slaves.
Up to 44 members of Cameroon security don die from gunshot and stabbing for check point.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police 'no fit arrest herdsmen'24th February 2018 We no arrest Oby Ezekwesili - Police23rd January 2018 Rivers: How suspect escape for police station22nd August 2017 Ghana: 'Na six locals and one Nigerian escape' - Police21st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit...
Wia dis foto come from, NUATE Wetin we call dis foto, Air transport workers strike fit affect pipo wey wan use aeroplane to travel Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Dur...
Wetin we call dis foto, Zimbabweans dey use dis new ministry take laugh, dem share dis joke letter But di jokes don reduce, and Zimbabweans don dey look di matter to see wetin dis ministry go mean for their rights as human beings, mainly on top freedom of speech matter.
Wetin carry Patoranking and Maleek Berry enter Harvard Business School
To knowingly access computer wey dem protect without permission for di sake of fraud Trafficking passwords Cyber extortion- to demand moni or property Hacking for America dey violate di CFAA, 18 U>S.C.
Akinlaja Bolamitinri follow BBC Pidgin talk for di first ever Africa International Music festival inside Lagos Nigeria..
Women's World Cup: England coach say shame catch am for Cameroon behaviour 24 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ajara Nchout (right) vex afta dem disallow her goal England Coach Phil Neville say shame catch for Cameroon players behaviour for dia round of 16 match for di Women's Worl...
Authorities find di deadi bodi of Mercy Baguma, wey from Uganda, for her flat Glasgow on Saturday 22 August afta pipo her di sound of her pikin cry.
United Nations say two-hundred million girls and women wey dey alive today don pass through some form of FGM.
The designers say e fit move around di rooms of patients wey dey under quarantine, take dia temperature and deliver melecine and food to them.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Recruits dey train for Depot of Nigeria Army for Zaria Oda tins you must to cari follow bodi •Writing materials •Three blue knicker and 3 white (round-neck) T-shirts •One white canvas shoes and 3 pairs of white socks •Toiletries •Non-refundable fee of N2, 500...
ations League: Ronaldo go start as Sterling, Martial, Eriksen dey in action for group matches 8 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images/Reuters Manager Gareth Southgate say England fit play wit back three defenders on Tuesday wen dem face Denmark in dia second Nations League match.
Wia dis foto come from, Nigerian Schools Di union don accuse di goment say dem no do as dem promise for past agreements to develop higher school education eg.
Di economist unit say crime, katakata, kasala and war follow for tins wey land some kontris for last ten liveable cities.
Di Act also write say before organisations go build any public structure, dem go first look di plan to check weda e dey okay for pipo wit disability.
Mohamed Salah sign for Liverpool Wia dis foto come from, Clive Brunskill/Getty Images Liverpool buy di Egypt player for £40million from Roma.
Wetin we call dis foto, Simon Itodo 700,000 youths go conduct 2019 election But Daniel Bwala wey be ogbonge lawyer say dis kind action fit cause plenti constitutional wahala as e go land dem for court. "
See oda African sportsmen wey don chop life ban from FIFA Kwesi Nyantakyi One of di most powerful pesin for African football collect life ban from di sport for life ontop say im break bribery and corruption rules.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Some of di issues Falz touch inside di song Di music start wit Falz, as im carry radio dey listen to commentary wey dey tok about poor infrastructure and corruption.
Xenophobic attack provoke South Africa to reply
Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu: 'My morale high wen I hear her voice' - Leah papa28th August 2018 Parents say dem get correct informate say 57 Chibok girls dey Cameroon28th October 2018 ''Na only 15 out of 113 Chibok girls dey alive'' - Ahmad Salkida14th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit...
As the Senator representing Lagos East, he worked for the progress of our state and will be remembered for his love and service to the people.— Babajide Sanwo-Olu (@jidesanwoolu) June 15, 2020 End of Twitter post, 1 Wetin you gatz know about ''Pepperito'' Im don tanda for Nigerian Senate as lawmaker for four times sinc...
Tillerson say na China and Russia hand e dey to respond.
"Afta we screen dia hand luggage for di Port Harcourt International Airport, we discover say di two suspects cari $890,000 so we arrest dem, bring dem come di Command Headquarters.
South Korea still warn say if North Korea provoke dem, "we go immediately hit demback, bury dem for sea."
Heavy jubilation as INEC declare APC candidate Kayode Fayemi Wetin we call dis foto, Evribodi both young and old don run enta road dey celebrate di victory wit songs and dance .
Cameroon: Anglophone palava go pass Rwanda and Burundi put together
We must impose di respect for our kontri law.
Guess: Real 2-2 Barca #ElClasico #HalaMadrid #CristianoRonaldo #LionelMessi #LaLiga— Soccer Spammer (@kennyphuctran) December 23, 2017 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 I don't care who scores or assist, I just want Madrid to win today..I wouldn't care less if Navas comes and score a tap in, it's all about th...
Tesla, wey sell 367,500 cars for 2019, dey worth $150bn.
Nigeria 2019 Elections: How di "Third Force" perform
"You need to burn your clothes" Ms Orwa do therapy sessions with "cleansers" and with di women wey don experience dis ritual.
Wia dis foto come from, Laurene Boglio 3.
Kel P win di Producer of di Year for Burna Boy song "On di Low."
5 Ways You Fit Get President Trump to Sack you 15 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, After plenty complain, President Trump don release statement on top White supremacy rally.
ENDSARS na just di beginning, total police reform go be final-final Seiyefa go replace Daura wey Osinbajo sack for DSS VP Osinbajo, Nigeria table shaker Wetin dey surprising on top Nigeria acting presido Osinbajo be say, almost four years ago for December 2014, wen All Progressive Congress presidential candidate Muhamm...
"I dey happy here and I see di direction wey di club dey follow say dem win many titles," talk Courtois, to calm down Chelsea fans wey fit wan vex.
3 January 2018 Wia dis foto come from, Chip Somodevilla Wetin we call dis foto, US President Donald Trump US President Donald Trump don use social media fire back North Korea leader Kim Jong-Un when im talk say im nuclear launch button big pass Kim own.