text
stringlengths
21
14k
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, World Migrants Day: 'I miss di noise for home' De three up-stair house for wusai de di stay jam pack with pipo but na only half of de bed dem weh deh need'am dey with three kitchen and three bathrooms all man.
Di sad tori of 13-years-old Ochanya Ogbanje wey die afta dem 'rape' her "My landlord buy visitors' book for me" One woman dey arrange application wey students for university fit use to report di mata.
"Sometimes you forget say New York City na New York City sometimes," she tok.
Nigeria go play Spain on Thursday 16th August.
Dia parents say dey tiff dem outside of dia domot.
Wit dis latest one wey President Buhari reject di electoral law amendment all dat one fit don get full stop until afta 2019 election.
But im don deny say im no talk dat kain thing.Now, Nigeria people don sama dia own answer give am.
World Cup Quarter Final: Brazil 1 - Belgium 2 EFCC to investigate Pinnick, Dikko and oda NFF ogas Rumour bin comot say di nine-time Serie A winner go still work Juve as back-room staff but now don sign one-year deal with di French champions with option to extend am for anoda 12 months.
Joel Matip bin don open net for first half, afta Arsenal defend deep but allow many crosses from Liverpool full-backs.
5 June 2018 For Nigeria, many pipo dey carry one kain look women wey born pikin through C-section so tey dem go say things like she dey lazy, weak and she no be complete woman.
Makoko: Police say two pipo die as dem wan use force comot dem for Lagos
One industrial food processing company, Pioneer Food Cannery record 533 Covid-19 cases for Tema.
E reach like nine Islands for di Caribbean wey don prepare demself for Hurricane Irma, wey experts don call di most powerful Atlantic storm since ten years.
Seun Kuti: 'Nigeria government never begin fight Herdsmen' Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killing: Nigeria VP go lead special committee18th January 2018 Climate change get hand for fight-fight between herdsmen and farmers?20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli ...
Daddy Freeze and David Ibiyeomie: Di OAP respond to warning from di pastor say im insult Bishop Oyedepo
Thank you, John, rest in peace my brother.
BBC don wash hand comot for 'fake scholarship' As BBC dey launch ogbonge research on top fake news for Africa, we chook eye for five fake tori dem wey cause big impact for Africa for di last 12 months.
State sponsored religious intolerance Nigeria of 2018!
Funke Akindele Avengers film aproko: Why Nigerians dey jolli
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect you from Covid-19 So far de kontri don record 132 cases of coronavirus, 54 from regular surveillance from de country den 78 cases wey dem pick from travelers wey dey under mandatory quarantine.
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams go play Bianca Andreescu for US Open final6th September 2019 US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Serena Williams: Simona Halep win her first Wimbledon title in less dan one hour13th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit imme...
Fire burn INEC office for Rivers state #BBCNigeria2019
Another thing we de for inside dis tori Cameroon dey try to delay elections15th June 2018 9:40 Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see, 9,4027th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MS...
Di cases of coronavirus for Nigeria don enta 16658 How Cross River dey plan school resumption on 16 June Goment suppose monitor dem for di next 14 days and do community before oda schools go dey allowed to resume.
End of Facebook post, 2 De RTI Bill go make am possible say de Ghanaians get constitutional right to demand information from public office holders and some private entities who dem give power den national resources to work.
But e neva dey clear di kain sickness di King bin dey suffer from before im death.
Dis report dey come out three days after Cameroon Prime Minister Philemon Yang begin one visit go di Northwest Region, wey be one of di two Anglophone areas wey di katakata dey happen.
American woman don become queen for Ghana
AKWA-IBOM JAMB Office State Office, Atiku-Abubakar Road Uyo, Near State Secretariat, Uyo, Akwa Ibom State.
Na one joinbodi wey dem call "Yes Theory" bin dare am to do di bungee jumping Nigeria no be headquarters of poverty - FG 40% of di poorest pipo for world by 2050 go be Nigerians Pipo don start to dey tok on top di mata.
Lekjaa, meanwhile, dey face possible ban by Caf afta di Ethiopian football federation accuse di Morocco football federation president say im assault di referee following di African Champions League final between Wydad Casablanca and Tunisia Esperance.
@MrOdanz— UrBoyfriends SecretAccount (@Boyfriend4Lease) September 14, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Pastor Chris Oyakhilome is the typical example of "I said it come and beat me".. you not agreeing with what he said shouldn't lead to insult or argument, just keep the opinion to yourself pic.twitter.c...
Another thing we de for inside dis tori What is 5G: From tower radiation, to Pastor Chris 5g in Nigeria, see everytin you need to know about di superfast network.5th April 2020 Coronavirus: South Africa Police gbab couple wey do wedding during lock-down6th April 2020 Coronavirus: Africans react to French doctors commen...
Even sef di letter, calls and text message to di pipo wey dey close to am like im broda, Turner Ogboru and Sen. Omo-Agege too no yield any result as im sef no show up for di debate.
Di November 3 election, go be hot one as national polls dey show say President Trump dey below Joe Biden for polls leading up to di election.
E don pass one month since di Nigerian president take di oath of office to start im second term in office, but since den e neva appoint ministers to form im cabinet.
She name di boy, Prathamesh after di papa, name di girl Preesha wey mean God's gift.
Skip Twitter post, 1 So I got across to the Taxify guy, Shola Fapson accused of trying to rape him last night.
States for Nigeria wey APC primaries go hot Nigeria ruling and opposition parties don postpone governorship primaries for some states Di National Working Committee of di APC bin don shift di govnorship primaries for Lagos, Enugu and Adamawa states.
How e dey take transfer Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mosquitoes wey dey infected by any of di four different species of di Plasmodium parasite dey spread di disease For most cases, malaria dey transfer through di bites of female Anopheles mosquitoes - na more than 400 different species o...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Flying Eagles Coach Paul Aigbogun don change di team wey no perform for Nigeria AFCON U-20 Players to watch for Qatar v Nigeria Tom Dele-Bashiru Midfielder, Nigeria Dele-Bashiru di rising star wey dey play for Manchester City.
President Paul Biya don win for seventh term Africa leaders wey don tey kakaraka for office One woman lawyer Michele Ndoki wey dey represent opposition candidate Maurice Kamto, dey among those wey dem arrest.
Dem also say dia work condition dey poor and dem neva get dia promotion even though dem don write exam pass.
Another thing we de for inside dis tori How pickin cry dey affect mama27th October 2017 How Lady Gaga dey fight sickness13th September 2017 UK man wey dey sell im tears inside bottle water10th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di...
"I dey see as pipo dey crawl for ground" Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Polio no fit stop my ginger' Lois Auta na di first pesin with disability wey go collect World Economic Forum Young Global Leader award.
Mile 2-Badagry road is a testament to this fact.
Im come send letter to National Assembly say im don resume work.
Oga Blom spend most of im life as labourer - first for farm and later for construction industry - im only retire for im 80s.
Until Edo state governor Godwin Obaseki bin resign from APC on June 16, 2020, di party bin dey control 21 states while opposition Peoples Democratic Party bin dey im charge of 15 states.
Another thing we de for inside dis tori Ghana military/police team arrest 354 'criminals'12th September 2019 Video, 'To be female truck driver dey make me feel like star'10th September 2019 Xenophobia: Ramaphosa special messengers go visit Buhari, odas15th September 2019 VAT to 7.5%: How Nigerians dey react to new Valu...
Falz The BahdGuy: 'My music get sense' Di doctor wey leave medicine enter Hollywood Funke Akindele Avengers film aproko: Why Nigerians dey jolli Na for im Instagram e tell all im fans afta many pipo drop rumour say abi e don give person belle wen e bin talk say e get 'big announcement.'
"Nigeria politics dey very very unpredictable, incumbent dey wey dem go fit defeat but e depend on weder we get opposition wey go fit come togeder to defeat am."
Bajengo village for Pitoa, North Cameroon don enta tori for bad reason, as Salamatou 25 dey gendarmerie afta family discover parts for e two pikin dem inside e room.
On Tuesday 22 October, Justice Folasade Giwa-Ogunbanjo of di Federal High Court bin order Maina to surrender 23 landed properti wey dem trace to am.
Another thing we de for inside dis tori Ali Bongo Ondimba: How Gabon 'sick president' resemble somtin wey Nigerians don see before28th November 2018 Ali Bongo: Gabon leader 'get serious sickness but im dey recover'12th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for...
Plenty organisations and landlords for di state begin complain say di money too much, make government reduce am.
Nigeria vs Tunisia: Ighalo goal give Super Eagles third place victory
Di deadi bodi of Khadijat Oluboyo wey be di daughter of di immediate past deputy governor for Ondo state, na for her boyfriend Adeyemi Alao room inside Akure dem see am, According to wetin police tell BBC .
About two years ago, Tim Friede video find immunologist Jacob Glanville wey comot work for pharmaceuticals to find new anti-venoms.
Another thing we de for inside dis tori June 12: Buhari don give Abiola, Fawehinmi and Kingibe awards12th June 2018 'As dem clear MKO Abiola name, make dis goment clear Ken Sarò Wiwa name' - Gani Topba8th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:0...
Femi Fani Kayode lost the plot .
ameroon Commonwealth team di komot Australia without eight athletes 11 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Na eight Cameroonian athletes total out of de 42 run away (poum) from dia rooms for games village Cameroon commonwealth team tok for statement.
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Di BLF movement stage dia own rally to show support for Mr Zuma.
On 30 June, 2020, di presidential taskforce on coronavirus bin give green light for graduating classes for Nigeria to reopen even as dem extend phase two of di lockdown.
INEC explain why dem remove ANDP for di 16 Nov. election wey make Tribunal cancel di election totally Nigeria election office, Independent National Electoral Commission (INEC) don explain wetin dem sabi about di mata wey make Tribunal cancel di 16 November Governorship election for Bayelsa State.
Di law na to make di 2019 election pure like virgin but for di fourth time now, presido refuse to sign am into law.
Another thing we de for inside dis tori Isabel Dos Santos don waka from Angola dia oil company16th November 2017 Angola: New President João Lourenço don enter office26th September 2017 Isabel dos Santos: Africa richest woman wey wan be president of Angola16th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di Octobe...
resident Buhari don sign executive order wey go affect foreigners 6 February 2018 Wia dis foto come from, BAYO OMOBORIOWO Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari dey try different policy wey go help im country people President Muhammadu Buhari don sign executive order wey go stop as dem dey give visa to fore...
E happun around 3:30pm on Thursday near Cele Bus Stop, along Grailand, Ajuwon.
Skip Twitter post, 2 Can’t believe the Simpsons predicted Obama’s official portrait back in 1994. https://t.co/se3c1buE0h— Siraj A. Hashmi (@SirajAHashmi) February 12, 2018 End of Twitter post, 2 But dem hail Mr Wiley well-well say di painting powerful.
Skip Instagram post, 1 THIS IS NIGERIA.
I’m not sure what black woman/women hurt Tyler Perry, but his depiction of black women as broken, angry, bitter, lost, needs saving, out for revenge, or jealous is horrible and ridiculous.
Last week, plenti pipo die for Sokoto, wen jaguda pipo raid villages for Goronyo inside di state.
Police bin confam to BBC say dem arrest Sarkin Waka for im house because of one song wey im release and di fact say e build studio for house without permission.
Wia dis foto come from, BBC Sport Wetin we call dis foto, Naomi Osaka only career title na for Indian Wells early dis year Round-by-round individual prize money for US Open: Singles: Winner: $3,800,000 Runner-Up: $1,850,000 Semi-finalist: $925,000 Quarter-finalist: $475,000 Round of 16: $266,000 Round of 32: $156,000 R...
Meanwhile, Twitter just release new feature for di social networking site wey go dey give users suggestion of accounts wey dem suppose unfollow.
Di West African Examinations Council tok tok pesin for Nigeria add.
For most kontries, di day na for youths to comot and do parade or go popular city centres to sing songs and jolly demsef.
Di tori show face again dis January after another tori people, di Wall Street Journal, report say dem pay am to sign 'keep shut' agreement so if anybodi ask am, she no go talk.
Obasanjo say why di kontri be how im be for im eyes na sake of how current goment bin dey manage Nigeria differences.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, People shock as dem dey look New Year jollification for Victoria Falls for Zimbabwe… Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di concert wey happen for Victoria Falls Farm School reach three days for di town… Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis fo...
Na something wey neva happun before."
It was cleared because you tweeted and occupy a high office.
Di commissioner say make pipo no post any tori wey no dey verified and wey no come from dem, to stop unnecessary tension for di community.
oy wey dey life support wake up as doctor wan off di machine 8 May 2018 Wia dis foto come from, JENNIFER REINDL/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Trenton tell tori pipo say e no get any oda explanation on top how e take still dey alive, na just God One 13-year-old boy for Alabama United States of America, come back to l...
LASEMA statement say One mama, her two children and sister na im die for today building collapse for Magodo.
"De way deh kill wa sista na laik animal, na yi di increase wa pain" - Afiri Comfort family For August 11, "deh take Comfort from inside e house deh kill e for community weh man and woman deh bi di pass and nobody care", Agbor recall.
"Road, rail, power, all no dey.
https://t.co/lTjnIBp1kF— King David (@Duckin_Frunk) January 6, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 People are singing Able God for Ebuka — Geppetto (@TheGreyGenesis) January 6, 2019 End of Twitter post, 6 Niniola Performance Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram About LastNite...Sweet Girl, Ba...
People jolly well-well as dem hail dis case as big victory for one of di biggest sexual harassment case for America wey affect up to 156 young women.
Africa women still neva dey make as much moni as di men, and di report say, inside 29 kontris wey dem chook eye, na only 42% of dem dey allow women get dia own land.
Dem dey very active for Somalia.
Sabi pipo say e better make you use fast song wey get strong beat to wake pikin but slow music fit make dem wan sleep more.
Art to her na everything wey ''we dey see, wear, e means say we dey alive,'' na wetin she tell tori person Fiona Equere.
Kuti di son of music legend Fela and im band Egypt 80 collect di nomination for dia 'Black Times' album for di World Music category inside di 61st Grammy Awards but di 36 year old and son of late Fela Anikulapo Kuti lost to South Africa Soweto Gospel Choir wey grab their third Grammy Awards for di album ''Freedom'', in...
M Manifesto : Manifesto na written document wey get all di tins wey di party carry for mind of how dia goment go be if dem win di election.
The assault matter happen for Denver where the singer do stopover when she dey travel round America dey sing at different concerts.
Thousands of pipo don die from many attacks for northwestern Nigeria in recent years and many don also run comot from dia towns and villages.
"We wish dem all di best for dia endeavours."
"E be completely false say we give di artisans den traders only one week notice make dem move from demma current location" Information Minister Musptapha Hamid reveal for press statement inside Wia dis foto come from, Ghana Ministry of Information Wetin we call dis foto, Press release from di Ministry of Information So...