text
stringlengths
21
14k
"Dem empty di entire town of Jakana and by force pipo to move go Maiduguri wit very little time to collect personal belongings.
Another thing we de for inside dis tori Vogue: Di African women wey shine for September edition of di magazine cover29th July 2019 Video, Royal Wedding 2018: How Prince Harry and Meghan Markle wedding waka20th May 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from pa...
For France Tori dey say na wen dem change from di Julian Calendar wey dey start di year for Easter time to di Gregorian calendar wey start di year for January 1st.
Di two heads of states dey expected to discuss economy mata and security.
Yes na true say security dey on ground now but e no dey enough, we expect dem to enter bush go get dis pipo instead of staying with us because we know say one day dem go leave and dis pipo fit come back."
#Wilmer A post shared by Patoranking (@patorankingfire) on May 17, 2019 at 4:23am PDT End of Instagram post, 1 Pipo wey show for di listening party get chance to hear di full album for Lagos, Nigeria.
I need you, jare, but you needed Jesus to hold you and I have to be okay with that.
But Mr Adenaya tell say dem no get business with di students but di people and members of dia union wey dey conduct di screening.
Another thing we de for inside dis tori Nana Akufo-Addo : 21 people dey face prosecution for corruption-related offences4th June 2019 Nigeria President Muhammadu Buhari dey host Ghana President Nana Akufo-Addo for Aso Rock5th June 2019 Ghana, Togo Police arrest second Nigerian suspect over de kidnapping of three Takora...
I think di community leadership and di police don fail dis kontri."
Another thing we de for inside dis tori Four times Buhari take im mouth finish Nigerians for abroad13th November 2018 Garba Shehu: Nobody dey believe 'cacophonous' PDP lie-lie again3rd August 2018 President Buhari dey go London go chill for 10 days1st August 2018 I dey Kampe, no shaking - President Buhari12th May 2018 ...
FIFA U-17 Women’s World Cup: Cameroon beat Nigeria to qualify 19 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na di second time Cameroon go qualify for FIFA U17 Women's World Cup Nigeria no go show face for di first time for di FIFA U17 Women's World Cup after dem lose on away goals ru...
All that's left now is for the lad to go there; fear nobody and freaking take no prisoners.
Dem also talk say dem fit load am inside long-range missile.
Even U.S. President Donald Trump do im own reach say America go stop to buy or sell to any country wey dey do business with North Korea.
Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram #ad I could let my results do the talking, or you could check out @flattummyco’s Shake flash sale and get some for yourself rosebuds 24 hours of 20% off, and real af results.
Zlatan and odas don free but we still hold Naira Marley - EFCC Court send Naira Marley to stay for prison Court grant Naira Marley bail afta 10 days for prison Marley plead not guilty to all di charges wey di Economic and Financial Crimes Commission bring against am.
FIFA World Cup 2018 Africa qualifying matches Mali v Cote d'Ivoire 06/10/2017 07 October 2017 Uganda v Ghana South Africa v Burkina Faso Nigeria v Zambia Cameroon v Algeria Libya v DR Congo Guinea v Tunisia Cape Verde v Senegal Morocco v Gabon Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Work for Samara...
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 2 Audio Hospitals Take us serious small @NAkufoAddo— Rescue Mission (@RescueMission16) April 27, 2020 End of Twitter post, 2 Some people dey wonder how govment go finish build 88 hospitals within one year to end of dema term of office, while dem no build hospitals in de last ...
Di grass look like say 1000 cattle march ontop or maybe di field bin don grow wey make dem bring cow come chop am before di match.
To add on top dis one, for May dis year, di Governor for Central Bank of Nigeria, Mr. Godwin Emefiele, talk say Nigeria dey spend $100 million to import white sugar come di country every year.
Im be African writer wey talk im life experience inside autobiography wey make di British end slave trade.
Hushpuppi arrested: Afta FBI agents extradition of Raymond Abbas Igbalode, Leka Ponle 'Woodberry' to US from Dubai Police 'Fox Hunt 2', see criminal penalty di Nigeria Instagram stars go 'likely' face
On top say Northern Cyprus no be internationally recognized kontri, di universities degrees from institutions from di region dey get local Yodak accreditation and anoda one for Turkey before you fit use am.
lenty sugar no mean say Nigerians get sugar wahala 7 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di World Health Organisation say 422 million adults dey suffer diabetes.
But even as dem dey tell me say dem don experience am too before e dey hard me well-well to tell dem say my own problem na on a deeper level.
Some of dem dey use am show di pipo say dem no be ajebutter but Kpako wey fit mix wella wit poor pipo plus even help dem do work, while odas dey try show say dem be ordinary pesin like oda pipo for for street.
Di 13 year old get dream to become international unicycle coach.
George Weah: Union say dem no get 6000 teachers to borrow Liberia 6 March 2018 Wia dis foto come from, EMILIE IOB/AFP/GettyImages Wetin we call dis foto, Bad education na something wey researcher dem dey say fit affect pickin development "Nigeria no get enough teacher to go anoda country, even Bayelsa we still need mor...
Use our interactive tool, choose your Africa Cup of Nations dream team from our list wey one BBC panel of football experts gada togeda and share am wit your friends.
Tiwa Savage don top Apple's iTunes World Music Chart
Na only me wey get di right to reconvene di house again but information wey dey reach me be say some members go smuggle anoda mace and dem dey seat.
Another thing we de for inside dis tori India rape: Six-year-old victim eyes damage for di attack Police for Madhya Pradesh say di rapist grab di pikin near her house come scata her finish.23rd April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pas...
Wia dis foto come from, INEC Nigeria election office, INEC alreadi tok on Friday say dem go accept di report and work on di recommendation.
Aurora shooting: Gunman kill five people for America workplace attack
Na Marcus Rashford and Anthony Martial score di goals for dem.
Show more But na di battleground states where Mr Trump win big for 2016 na im e campaign team go dey most worried about.
Di 100 years old Nigerian prisoner wey dey beg make dem free am "I dey so grateful to God for dis day," im daughter tell BBC.
YOU FIT ALSO WATCH DIS VIDEO TORI: Ghana two year old wey dey blow minds School reopening: See how some children dey learn without radio, TV or internet Another thing we de for inside dis tori Accra floods: Filth take over streets after floods kill one, displace some residents afta June 8 rainfall9th June 2020 2:54 Vid...
Wia dis foto come from, Instagram Wetin we call dis foto, Fabregas saiy im belle dey well-well as im join Monaco for social media Fabregas win two Premier League titles, two FA Cups, League cup come play 501 matches for English football.
Tori be say na five petitions wey dey before di panel.
Ibidunni Ighodalo funeral service: Family and friends say final goodbye to di Pastor of Trinity House Church and Elizabeth R founder Olubunmi Okunnu Broadcast Journalist 14 June 2020 New Informate 20 June 2020 Wia dis foto come from, TY BELLO Family and friends don say goodbye to di late Ibidunni Ighodalo, di wife of L...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon prison riot: Authorities don put Yaoundé capital city for alert25th July 2019 Cameroon prison riot: Commotion for Buea Central prison afta Yaoundé24th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don p...
But out of di 77 Nigerians wey FBI indict last month for America, many don already dey inside net, although EFCC no confam to tori pipo di actual number of pipo.
Dem fit also try give di baby end side of bread or breadstick but make dem always stay close wen di baby dey chop am so dat dem no go choke.
So how you suppose tok to children if dem say dem dey fear about di outbreak.
Another thing we de for inside dis tori 0:40 Video, International Women's Day: Yvonne Nelson dey hail African women, Duration 0,408th March 2018 1:53 Video, Sexism: Sports get problem with women?, Duration 1,5326th October 2017 0:55 Video, 'Women dey ginger my work', Duration 0,558th March 2018 1:59 Video, Women wey de...
12 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Facebook CEO Mark Zuckerberg talk say e go reduce di time users dey spend for di social media site.
pic.twitter.com/Sqd21XMVqQ— O and Oh Recruits (@OandOhRecruits) July 7, 2019 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Nigeria high school students don win third prize for 'Olympic robot competition' for Mexico21st August 2018 Who bi Oxford University first black student?18th October 2017 Five scie...
Who say your pickin no go do well if im read and do some kain exercise all in a way wey balance?
Ike Ekweremadu: Jolly turn katakata as IPOB members stone senator wit egg 17 August 2019 Wia dis foto come from, Ike ekweremadu/facebook Wetin we call dis foto, Senator Ike Ekweremadu na di former deputy senate president for Nigeria National Assembly "Come jollificate" turn to katakata for former Nigeria deputy Senate ...
Some days later, Fulani herdsmen attack Ebete of Agatu LGA of Benue State and 17 pipo die for di attack.
Since na business men get di shops, na dem dey decide di rent.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Cameroonian student for China don test positive3rd February 2020 Ebola virus don reach Cameroon?31st January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Surv...
Wetin we call dis foto, Mr Soyinka dey hope say Pidgin fit contribute give students wey learn for school Izeowayi focus on how Africa dey produce leaders wey be 70 years and above but get like 60 per cent of youth for dia population.
Another thing we de for inside dis tori Minimum Wage: FG say make workers civil servants wey dey collect pass N30k to get patience, warn say implantation go take time27th September 2019 Why Nigerian Labour Union fit strike again8th May 2019 Minimum Wage: How many states for Nigeria go fit pay?15th November 2018 Minimum...
NBS bin release dia Labour Force Statistics for di second quarter of 2020 on 15 April.
Remaining last-16 fixtures on 7-8 August.
No be today EU and US dey accuse President Mugabe of human rights abuse.
Wednesday game go dey live for cable company StarTimes Nigeria for World Football and kick-off na 8pm.
Wia dis foto come from, Screenshot/BBC I no hate Laycon - Erica open up about di fight, Kiddwaya and oda tins afta her disqualification Click here to watch Big Brother Naija Erica Ngozi Nlewedim first IG Live afta she disqualify from BBNaija Season 5 lockdown.
"Di lesson wey dis fit teach Nigeria be say, make dem learn to dey care for prisoners just like UK dey do."
One car comot from road enter inside Qiandao Lake.
"We don tire to dey talk for una camera.
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Some pipo even talk say why parents go think say na school go arrange dia pikin well 'Freedom of speech dey, but I not fit guarantee freedom afta speech' Human right lawyer, Jake Effoduh talk im own for di mata.
HR expert don explain why employers dey do HND holders 'partia' for Nigeria
Di club talk for statement say dem no go put Opare for dia match for Frankfurt today 4 February and di 27-year-old no go job for dem again.
Dem no dey wear jewellery Na offence to wear earrings, nose rings, tongue rings belly ring breast ring and necklaces dem.
Di two managers like to play attacking football but Klopp get upper hand because e don beat Guardiola two times already dis season.
E also win for di People's Choice and Creatures of di Land awards Wia dis foto come from, Shane Keena/CWPA/Barcroft Images Wetin we call dis foto, Shane Keena win di Creatures of di Air prize wit dis foto of owl Wia dis foto come from, Tanya Houppermans/CWPA/Barcroft Images Wetin we call dis foto, Smile for di camera!
Well, last April, Nigeria Information Minister, Lai Mohammed, use im own tongue confess say na Senegal Jollof sweet pass.
Another thing we de for inside dis tori School resumption in Lagos: Universities for Lagos go reopen on September 1429th August 2020 School resumption date: FG ask schools to prepare for reopening, relax nationwide curfew time3rd September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of ...
Triplets don die from fire outbreak for Jigawa State 22 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem don already bury di triplets and dia brother according to tradition.
Dem dey among di 401 Nigerians wey just return di country, after government send plane to bring dem back on December 5.
No bi only refugee lack things dem - de community weh e di receive de refugee dem also need help because facility dem and facilities no dey enough.
Na after Catalan do vote for independence (referendum) on 1 October, na im Puigdemont sign independence declaration paper, but im suspend di thing, say make everybodi siddon talk.
Commonwealth Writers' Prize 2005: Best First Book (Africa), for Purple Hibiscus 6.
''I feel say I dey place wia get bars and I no fit comot because economically, emotionally, psychologically, e hard well well - and den my children dey too.
Na Christopher Plummer go replace Spacey, wey bi late oil big man John Paul Getty for di film.
Wetin we call dis foto, Card fee for di clinic na N4,000 How NAPTIP take catch am?
Nigeria don qualify for semi finals Nigeria vs Algeria: Who get beta AFCON record?
From all di evidence wey Dubai police gather, he tok say dem go charge Hushpuppi and oda pipo wey follow am do di alleged crime for: Privacy invasion Stealing of personal information Wire fraud Advance fee fraud case.
"Military response from de beginning for de crisis no be bi correct repose and e for correct for change strategy", Fru Ndi tok.
#DayOfTheGirl: Nigerian girls talk di palava dem dey face Dem no support media player for your device #DayOfTheGirl: Nigerian girls talk di palava dem dey face 11 October 2017 Since 2012 na im United Nations set aside October 11 every year as special International Day of the Girl.
E don cause people for social media to dey talk about whether dis taxi companies like Uber or Taxify suppose put taxi camera for dem motor.
Chukwuma Soludo, Bismark Rewane dey President Buhari new Economic Advisory Council
ayern coach - UEFA Champions League Semi-final: 'Di draw na fire' - Bayern coach 13 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Bayern Munich go face current league champions Real Madrid and Liverpool go wear one trouser with AS Roma for di semi-finals of UEFA Champions League.
Na for 2016 dem start di competition to give Hausa female writers platform to show say dem sabi.
Nearly 400 pipo don die since di outbreak start for August last year wit di survival rate of 37 per cent according to di kontri health ministry data.
Dis na some major tins you go need to sabi about dis new Emir.
Na im foundation carry di tori comot, as dis go be dia first school for Pokou-Kouamekro, Ivory Coast.
oko Haram: Tukur Buratai say di terrorist group don enta Lagos 12 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari appoint Tukur Buratai as di head of Nigerian Army for July 2015.
Chibok girls: Na only 15 still dey alive - Ahmad Salkida How Chibok girls mata take waka According to Ahmad Salkida, di school girls wey still alive for Boko Haram hand, dem don marry dem.
Na dem be di only club wey im don play well-well against but never fit score.
Anoda woman tok say she no fit go church again afta wetin happun.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 3.
Two govment officials wey die of Covid-19 Wia dis foto come from, New Patriotic Party/Faceook Wetin we call dis foto, Kwadwo Owusu Afriyie On July 1, 2020 CEO of Forestry Commission, Kwadwo Owusu Afriyie, wey dem dey affectionately call, Sir John die from Covid-19 complications for de Korle Bu Teaching Hospital where h...
"Wen I no get any option, I decide to go back to clean shoes."
Di goment no also tok how long dis schools suppose remain closed.
BBC Pidgin don land for Africa